Exactly there is so much hardship in the economy such that it could only be a dead person's account that will be dominant without being touched,
Dey play, belike you no know say men get money wey dem just hide for dominate account without it being touched for years. When government bring laws, many time no be the common man be their targets. Dem go dun get Intel say politicians dey hide money and dem dey look for ways to make dem releases the money into circulation by either using the money to create jobs or do other things wey go make the economy to move forward. Example na when dem redesign the Naira and hidden money just dey come from everywhere dey go back banks.
But now dollar is high and your bitcoin in naira is making you to smile everyday. But if good government comes in and reduce dollar to #150 or #100 to $1 then you will lose millions of naira from your long term investment... Be calculative in the investment. I have also seen this statement by other members here and altcoinstalks forum.
Lets look at the economy, Naira no fit go back to that price wey you call but it can obviously fall below N1k and people go lose shall but it was never a lose because your small money wey come out go get better value pass when you cashout block but e no fit buy you better thing. When the economy is better even though dollars na N500 you go still use that N500k wey you cashout from your Bitcoin of $1k do better thing than when you cashout N1.5M yet you no fit use am buy better direct Belgium car wey corolla been dey cost before.