Bitcoin Forum
August 18, 2024, 12:19:40 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Why we need more than one source of income as Nigerians!  (Read 32 times)
Gooner0 (OP)
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 24
Merit: 2


View Profile
August 17, 2024, 07:24:40 PM
 #1

Good evening my country people oo,
As our economy dey so , I know say this matter no be matter person suppose even dey advice you, nobody go tell you to double your hustle make you for fit survive.
Few days ago e get person for my work place we be say e dey always come work early, e dey do em work diligently and na very small amount them dey pay am as daily pay , Dem dey pay about 2500 everyday without any monthly commission.
This man no dey ever complain, something wey make me and others dey feel say na based on ignorance and em foolishness, how e go dey work very strenuous work and e no go complain about em pay! Well Sha , e dey accept em 2500 with joy.
So now yesterday wey we come work, we come dey hear one kind shocking news say, this man dun die!
E shock people oo but me Sha I no shock, e no too teyy rumors come dey gather say na ulcer kill am..
Now I never hear say ulcer kill person before but true true if na ulcer , we know say certain things like hunger and some other things fit cos ulcer.
Then if na hunger kill this man e come make me reason am say true true e be like some people just like suffer.
Although I no dey ,dey dept were em dey work but we dun get meeting with their oga make Dem for fit increase their wages..
But nevertheless man need get more than one way of surviving for this naija!
Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 416


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
August 17, 2024, 08:11:50 PM
Last edit: August 17, 2024, 09:02:56 PM by Amphenomenon
 #2

Op please try to work on your post formatting in order for it to be encouraging for others to read, try to go through this thread [GUIDE] Bitcointalk forum etiquette

-Edited Out-
So now yesterday wey we come work, we come dey hear one kind shocking news say, this man dun die!
E shock people oo but me Sha I no shock, e no too teyy rumors come dey gather say na ulcer kill am..
Now I never hear say ulcer kill person before but true true if na ulcer , we know say certain things like hunger and some other things fit cos ulcer.
While ulcer can come as a result of starvation or some other factors it still till kills, ulcer has various  stage depending on how severe it is, some people might not consider it a big deal but those who have been affected by it or knows someone who suffer from it will know it's no joke, as bad as the economy now many will suffer from this and possibly lead to their death especially when they're family men/women.
Life is not easy God help us all

-Edited out-
But nevertheless man need get more than one way of surviving for this naija!
In as much as getting more than one means of survival sometimes things are still hard especially for a man/woman who has family to take off, though another thing is that in Nigeria there are few part-time jobs, often full time where the manager or supervisor will overuse workers and then give them little pay, sometimes a employee will do the job of more than one employee with getting a pay equivalent to a single employee payment.
Is either as a worker you are also entrepreneur or have an online skill to land a remote job online which will make you have a multiple source of income.
This s what many here do I guessed from the fact that majority of us participate in campaign while there other ways of earning here which many also participate here.
  

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 597



View Profile
August 17, 2024, 08:25:16 PM
 #3

In doing business, we need to learn how we could be self dependent as well as having alternative source of income, incase of anything unplanned for happened beyond our control, one of the ways in which we can achieve this as a success is by having investment diversification, this will help us to have an increasing sources to what we earn as income and we are not going to be tied to having only one as a single source, only those who have the idea of these will make adequate preparation against it before it happened and they are left with no choice.

🎁▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
N O   W A G E R
Welcome Package

.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
375% | 200
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
F R E E
S P I N S

.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
🛞🛞▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
U P
T O

.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
300€ + 50
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
F R E E
S P I N S
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
🎁
promise444c5
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 235


Keep Promises !


View Profile
August 17, 2024, 08:28:26 PM
 #4

Firstly, not only Nigerians need more than one source of income,but its a normal saying that to become rich you need to have more than one source of income... which is true but in the case of Nigeria, we can  come into conclusion that  there's a need for more than one source of income to Survive at the current situation of the country.
However, considering the stress on most Nigeria jobs with their pay having extra jobs will fetch more income(not comfortable but better) but  we need to understand that our bodies will also react to multiple jobs due to stress which can be detrimental to the  health of victims (mostly average Nigerian actually).
But as Doan9269 mentioned having multiple investment could safe stress of having multiple jobs  all you need to do is find a good one

Egii Nna
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 195



View Profile
August 17, 2024, 08:56:30 PM
 #5

Op I was not able to read the post well because it looked congested and hard to convey, but still I was able to understand where your flight is going. All what I have for you is to tell you that this post that you have posted has been discussed in this sense local board and also you are being it here is still not bad because it will help this that don’t know to know and again even if you are not informed to have another source of income in Nigeria you will also like to have because the economy is not smiling and everyone is suffering and if you only depend on one work you will definitely become a liability to yourself talk less of others that will rely on you like your family and others that will expect more from you.

DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 530


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
August 17, 2024, 09:39:54 PM
 #6

Good evening my country people oo,
As our economy dey so , I know say this matter no be matter person suppose even dey advice you, nobody go tell you to double your hustle make you for fit survive.
Few days ago e get person for my work place we be say e dey always come work early, e dey do em work diligently and na very small amount them dey pay am as daily pay , Dem dey pay about 2500 everyday without any monthly commission.
This man no dey ever complain, something wey make me and others dey feel say na based on ignorance and em foolishness, how e go dey work very strenuous work and e no go complain about em pay! Well Sha , e dey accept em 2500 with joy.
So now yesterday wey we come work, we come dey hear one kind shocking news say, this man dun die!
E shock people oo but me Sha I no shock, e no too teyy rumors come dey gather say na ulcer kill am..
Now I never hear say ulcer kill person before but true true if na ulcer , we know say certain things like hunger and some other things fit cos ulcer.
Then if na hunger kill this man e come make me reason am say true true e be like some people just like suffer.
Although I no dey ,dey dept were em dey work but we dun get meeting with their oga make Dem for fit increase their wages..
But nevertheless man need get more than one way of surviving for this naija!

Everyone needs more than one source of income especially Nigerians because having just one stream of income won't be enough due to the economical condition of the country, except if that one source of income is paying you in millions of naira , but if you are business oriented you would make invest part of your income into other thit.. another reason why you need more than one source of income is the back up plan it gives you, if any of your business crashes you will still have others to fall back to, don't put all your eggs in one basket

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!