Bitcoin Forum
September 26, 2024, 09:56:35 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2] 3 4 »  All
  Print  
Author Topic: How many of you Missed NOTcoin and Dogs Again?  (Read 502 times)
DiMarxist
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 258


DGbet.fun - Crypto Sportsbook


View Profile
August 28, 2024, 02:11:28 PM
 #21

Nigerian youth are trying on cryptocurrency matter and why dem dey hustle.like because there is no job from the government so anything wey dey give them money na there everyone dey put head. NOTcoin and dogs e don make some youths Cash out big and small.
But dis one e no dey popular like NOTcoin. As di Op talk am many people dey expect Hsm before but di disappointment e too much. Many people in my area Cash out with dogs. Let dem enjoy oh.

Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 190



View Profile
August 28, 2024, 02:40:16 PM
 #22

Nigerians are really wonderful people and one thing wey dey amaze me about Nigerians be say wen people dey do one tin e go be like say the rest no hear but as soon as them hear say people cash out for the tin na so everybody go rush like Usain Bolt, just like wen NOTCOIN launch their airdrops na so people rush enter TAPSWAP so tey dem congest the app in come enter maintenance, but as e come dey take too long naim people lose interest enter HAMSTAR, that one come dey jones too now DOGS don launch everybody don rush again begin dey join wetin i no no, whether na CAT abi na TOMATO wetin wetin sef, my telegram don full for referral links like dis now. Anyway congratulations to people who benefit from NOTCOIN and DOGS, at least those of una wey benefit cook beta soup.

Everyone has a choice, and not all airdrops pay high profits, which is why some people are discouraged from doing airdrops. People waste their time doing airdrops, and if they luch, they won't get anything meaningful, so it is better for someone to focus on something that he knows he will get profits from if he uses his funds and invests in it. Because not even airdrops are real, you will only waste your time and later on you won't see anything.Everyone has a choice whether to airdrop before making a profit, and keep in mind that not every airdrop pays which high profits, and that is why some people are discouraging of doing Airdrop, people waste there time doing airdrop and later if they luch they won't get something mindful, so is better someone should focus on something that he knows that definitely he will get profits at of it. if he used is funds and invest on it. Because not even airdrop are really you will just wast your time and later on you won't see anything.

NOTCOIN and DOGS, people don't really know about it, and that is why its values come high and people benefit from it, and when they lunch NOTCOIN, some people cashout on it, and later on they bring other Airdrops like tapswap, and people rush on the airdrop because they lost on NOTCOIN, they will try and get from the new one, but later they didn't luch the tapswap up thing now, and DOGS that comes from is back they have lunch it because I am very sure not everyone knows about it People are unaware about NOTCOIN and DOGS, which is why their valuations are high.

Congratulations to those who received the Airdrop. It's important to remember that the money won't last unless you work hard for it, similar to checking your phone every day. You will notice that money earned via hard labor typically lasts longer than money received for free.

██████████████     D u e l b i t s  ORIGINALS    ►►►  PLAY KENO [NEW]     ███████████████
Dice  Mines  ◥ Plinko  Duel Poker  ◥ Dice Duels
███████████████     10,000x MULTIPLIER  |  NEARLY UP TO50% REWARDS     ██████████████
Victor4
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 17
Merit: 0


View Profile
August 28, 2024, 06:29:02 PM
 #23

Missing DOGS was really something hard to do cause I was already given 4k tokens just for signing up back then. It was a really great project and the distribution was event better, Hamster is what everyone is waiting for now but everyone should really be watching the TON ecosystem because the rate at which we are eating from them is massive! I don go join one subreddit, make I quickly see new projects join, instead of joining late. You sef fit check am sha, na for TON disscusions https://www.reddit.com/r/TonDiscussion/
Davidvictorson
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1120
Merit: 887


Livecasino.io


View Profile
August 28, 2024, 06:40:47 PM
 #24

I didn't do any of them. Secondly I don't consider it as a lost opportunity because I never saw it as an opportunity in the first place. Na only people wey hustle am come stop half way, na Dem e go pain pass.  And for pipo wey cash out congratulations.

In the process of looking for the next tap to earn it whatever they are called, it is better to avoid paying any money.

This is an example which could be a scam: Tapswap scam or scam?
I remember this thread. See eh e get many pipo wey their fellow people don scam because of these coins. But shame not go allow them speak out.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 896
Merit: 387


Underestimate- nothing


View Profile WWW
August 28, 2024, 09:23:03 PM
 #25

Nigerian youth are trying on cryptocurrency matter and why dem dey hustle.like because there is no job from the government so anything wey dey give them money na there everyone dey put head. NOTcoin and dogs e don make some youths Cash out big and small.
But dis one e no dey popular like NOTcoin. As di Op talk am many people dey expect Hsm before but di disappointment e too much. Many people in my area Cash out with dogs. Let dem enjoy oh.

Immediately I saw what happened with notcoin I have already make up my mind that what ever comes I will do so I did not miss dogs. And I did a lot of referral and Nigerians are so dedicated to crypto and it as turn to another means of earning, the level of dependency is very high on cryptocurrency and even if the government is not helping matters we don't have a choice they to help our self. And people have really playing games and they trying their luck, and it's always working out because I was able to get something for doggs and some people are still holding am very sure of that, and it's good one because their was a lot of preparation for the listing of doggs and the project went well and people could not dump it despite the massive sell in the market doggs will actually be a good project that we can actually buy and hold because I feel their will be prospect in that project am very sure of that.

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
████████▀░░░░░░░▀████████
███████░░░░░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░░░░███████
██████▀░░░░░░░░░░░▀██████
██████▄░░░░░▄███▄░▄██████
██████████▀▀█████████████
████▀▄██▀░░░░▀▀▀░▀██▄▀███
███░░▀░░░░░░░░░░░░░▀░░███
████▄▄░░░░▄███▄░░░░▄▄████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
 
CHIPS.GG 
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███
▄███
░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄
▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄
███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███
███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███
███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░██
▀███
░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░██▀
▀███
░▀▄░░░░░░░░░▄▀░██▀
▀███▄
░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀
▀█
███▄▄▄▄▄▄▄████▀
█████████████████████████
▄▄███████▄▄
███
████████████▄
▄█▀▀▀▄
█████████▄▀▀▀█▄
▄██████▀▄▄▄▄▄▀██████▄
▄█████████████▄████████▄
████████▄███████▄████████
█████▄█████████▄██████
██▄▄▀▀▀▀█████▀▀▀▀▄▄██
▀█████████▀▀███████████▀
▀███████████████████▀
██████████████████
▀████▄███▄▄
████▀
████████████████████████
3000+
UNIQUE
GAMES
|
12+
CURRENCIES
ACCEPTED
|
VIP
REWARD
PROGRAM
 
[ 
Play Now
]
Onyeeze
Full Member
***
Online Online

Activity: 644
Merit: 190



View Profile
August 28, 2024, 09:27:59 PM
 #26

I follow among people wey miss notcoin, because I no dey active for telegram I no say most of this coins wey people dey do the airdrop now dey do the airdrop through telegram, I know say that airdrop dey do for all this new coins is good but one thing be say nothing all the coin wey dey mine will survive, and I believe that airdrop wey people dey do some people dey benefit from it depending the project and some people no dey benefit depending the kind of coin they mine, and one thing be say not all the airdrop wey bring good thing people dey know, na few people dey know something for the thing

Stable090
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 770
Merit: 445



View Profile WWW
August 28, 2024, 09:58:42 PM
 #27

The cryptocurrency ecosystem na for try your luck. When bitcoin started many people think say na fake, and some even call am scam project which na only yahoo boys dey used. Na so NOTcoin hit telegram many Nigerians, Cash out and for dat, many wey missed NOTcoin come dey do Tapswap when im come out and the crowd was much in Nigeria. Every family in the country was tapping unless people come look say di AirDrop na scam.
No be everybody get believe for all dis airdrop, some people think say na just wasting of time, because as Notcoin pay, other ones wey come Dey na rubbish e come be, which really discouraged people,  now Dogs don pay, even people wey don lose interest before attention go come back, and no Dey surprise say most of the ones wey go commot now na scam e go be again, but since no be something wey really Dey difficult we Dey do, anyone wey just come make we go run am, because if u wan Dey select, and the one wey people no expect say go do well go come end up surprising everybody and person fit no do am.

Like dis Dogs wey just happen, serious I no carry am serious, just I just say make I join am, and dem pay, I never expected Binance to list the coin, and na Binance wey list am allow d coin Dey okay like dis.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Abu-Naim
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 285



View Profile WWW
August 28, 2024, 10:12:53 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #28

Because of the trust I gave to hamster Kombat, I didn't follow another project and only it because I don't want to stress myself for multiple tasks. And finally I missed out NOTcoin and dogs again. Anyone here also missed out again? And those who Cash out, how was it?
You know say we way they here they try avoid time wasting, and that alone na reason why most of us for here they miss out on these telegram tap games because we gi they feel say na waste of time because even if you run am them no go pay you better money.

Many of us missed $NOT coin because we all here believe say telegram na home for scammers, and because of that we no believe the project, but as the project do well, we come divert our attention to telegram games which is Tapswap, Hamster kombat, and lots more get people. At some point, I see no relevance and no any progress from Tapswap, we mainly focus on Hamster and others before the coming of Dogs, while some people that have no knowledge about cryptocurrency keep tapping all the projects including the legit once and the fake once; them believe say one day them go cash-out.

$Dogs come with less task and don't demand our time, yet some of us didn't take it serious until we started seeing news of listing which is when we became serious about the project; Nevertheless, I didn't miss out on $DOGS, but I missed $NOT.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 228



View Profile
August 28, 2024, 10:44:11 PM
 #29

Because of the trust I gave to hamster Kombat, I didn't follow another project and only it because I don't want to stress myself for multiple tasks. And finally I missed out NOTcoin and dogs again. Anyone here also missed out again? And those who Cash out, how was it?

You never ready to make dis free money airdrop the way others dey make money from am o if na so you dey quick quick give up for projects like this wey no require your mint to win big or get something from am. Notcoin open plenty people eye for this crypto airdrop space and as e open people eye na him make many people comes dey rush the telegram app wey be say dat time almost all contacts for person phone don join telegram, even the ones wey you sef know say them no go fit do the thing wet them dey do.

Notcoin and Dogs really try for people for this year wey them don list both of them. E get wetin I no really really like na him be say make the projects just long and them no get listing date or day wey them go reward their community, e dey annoying but as you don make up your mind, you no go wan give up and na him good for you. As you fade this one now, you go don they hustle another one wey go don close to do listing so that you go get something even though na small.

Btcdeybodi
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 201
Merit: 112


View Profile
August 28, 2024, 11:44:43 PM
 #30

Any how una wan take give people an impression say all these airdrops dey pay but me I no see any need for much excitement because on a norm na those people wey dey create those crypto games dem dey benefit well well why people wey dey mine those crypto games for airdrops just dey get peanuts from the tin so make e no look like say e get any big deal wey dey involved and to no honest all the whole crypto games dey work together dat is why you dey see say as one crypto games launch the other one wey go come out no go pay again like the previous one and wen dem see say people don dey comot mind dem go launch one wey people no too plenty like dat so dat dem go draw people attention again so that dem fit follow the next one. Everytin wey dem dey do na strategy to drag people attention nothing more nothing less
Igebotz
Moderator
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1498
Merit: 1784


The Naija & Stake Sherrif 📛


View Profile WWW
August 29, 2024, 10:17:01 AM
 #31

In the process of looking for the next tap to earn it whatever they are called, it is better to avoid paying any money.

This is an example which could be a scam: Tapswap scam or scam?

Well, it's wasn't a mandatory payment though ( one of the many ways to increase coin balance faster) so I wouldn't tag them a scam yet but from amount for Ton raised from X2 payment and the amount of Money they're milking from YouTube they have no reason why the token is still not listed and why they are still bringing in new tasks and mining are still ongoing.

..stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..

Code:
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td]
[td][/td][td][/td]
[td][size=2pt][tt]   [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color]            [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]▄████▄[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]██████[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██      ██ ██████████[/color] ██[/glow]   [color=#ed5564]▀██▀[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██      ██ ██████  ██ ██      ██[/color] ██[/glow]    [color=#ccc]██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████  ██ █████  ███ ██████  ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████  ███ ████  ███
Odogwu-Blockchain
Member
**
Offline Offline

Activity: 74
Merit: 49


View Profile
August 29, 2024, 02:47:35 PM
 #32

From my own observation in the crypto industry, there are specific coins that are taken seriously to be launched and got listed on major exchange. In every Blockchain coin like TON, Solana, BNB, Avalanche, Aptos and more, there are projects that needs to be chosen building on them depending on the category you fall under them. Now, NOTCOIN was the first telegram game to be built on Ton Blockchain, Dogs is the first meme coin to be built under Ton Blockchain.

In addition, what to look out for next is Decentralized exchange under Ton, Decentralized Finance(DeFi) under Ton, infrastructure coin under Ton Blockchain and more unique features under Ton, and so on.

If you really want a good profit from telegram projects, you should look out for something unique that's no longer meme, games because NOT and Dogs had already taken such space, it's all about what makes your project unique aside others.
I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 211



View Profile
August 29, 2024, 04:07:29 PM
 #33

In the process of looking for the next tap to earn it whatever they are called, it is better to avoid paying any money.

This is an example which could be a scam: Tapswap scam or scam?

Well, it's wasn't a mandatory payment though ( one of the many ways to increase coin balance faster) so I wouldn't tag them a scam yet but from amount for Ton raised from X2 payment and the amount of Money they're milking from YouTube they have no reason why the token is still not listed and why they are still bringing in new tasks and mining are still ongoing.

To me base on the little knowledge I have about airdrop farming, tapswap literally is screaming scam!! While Hamster to me won't pay well (dust ) because those that mined it are too much About 300m users , so paying such large amount of community will be hard either they find ways to reduce, the allocation ( like some people being eligible while some not being eligible) , if they use such method am pretty sure I won't be eligible because have stopped it for long now .

.

██████████████     D u e l b i t s  ORIGINALS    ►►►  PLAY KENO [NEW]     ███████████████
Dice  Mines  ◥ Plinko  Duel Poker  ◥ Dice Duels
███████████████     10,000x MULTIPLIER  |  NEARLY UP TO50% REWARDS     ██████████████
Jchris50
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 34
Merit: 1


View Profile
August 29, 2024, 04:27:40 PM
 #34

This dogs airdrop I was a partake of the airdrop but I couldn't meetup, then I have to give up on the airdrop because of time I only manage to get about 20,000 dogs airdrop before I give up. I don't really know if I can still withdraw them to exchange. Congratulations to the people that did the airdrop and cashout from it, the dogs airdrop is a wonderful project because the price it was listed with is a good price and some other airdrop didn't start up like that, but let's hope that the project stays for long.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1680
Merit: 5131


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 29, 2024, 04:36:13 PM
 #35

Well, it's wasn't a mandatory payment though ( one of the many ways to increase coin balance faster) so I wouldn't tag them a scam yet but from amount for Ton raised from X2 payment and the amount of Money they're milking from YouTube they have no reason why the token is still not listed and why they are still bringing in new tasks and mining are still ongoing.
Many newbies would be tempted and pay. I know someone that also paid and still to continue to tap. Airdrops could be of tasks to be done, but when it is getting to paying, it is better to avoid paying. I do not know how many people would have paid money from their tens of millions of followers. That would be a huge source of money for a successful scam. I will not call it scam after it is launched and if people are not complaining about it. Scam in crypto is getting modernized is all what I could see about this for now.

A friend requested me to help him join some other ones yesterday, I saw some that I saw pay to incresse the airdrop that would be received. Some even estimated the payment in naira. I hope people will not fall for this scam but people can be stupid. We saw scam in ICO, I can see scam coming to Telegram tapping or whatever it is called.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Blink star
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 5
Merit: 0


View Profile
August 29, 2024, 04:51:48 PM
 #36

I just dey curious to know why hamster combat never even launch their coin for the crypto market. This project done tire many people wey dey do am. Just now I enter the telegram page to check how many I done get, I con see am say their users done reduce. Before wey the project come out then get about 100,000,000 plus users but now I think the users done reduce to 60% and them still dey bring new tasks for their users to do, I just believe say them just use that hamster combat as method for grow their social Media handles, if you check well you go observe say them done bring enough gambles like say the users na all small children. I done take am say any project way to pay no go stress the users,
Jaycoinz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 228


God is All


View Profile WWW
August 29, 2024, 04:57:26 PM
 #37

How was it?
Was good and I some exchange my dogs airdrop today because those nah something wey I no supposed to keep more than 24 hours.
Although, the of the airdrop try because the value no dey actually bad. Sha many pipo miss this opportunity just like most pipo also miss notcoin, but the truth be say, e dey hard for person to know the actual airdrop wey go pay.
E dey bad say person go spend time for some things and the thing no com cook as em expect. But watin dey make me lose interest for airdrop nah those ones wey dey need some amount of ton before making any withdrawal.
Any Airdrop wey involve money for you to benefit from am, e go bad say at the end every come be SC because you no only waste your time but also your resources. The fact be say as OP talk tapping na try your luck and e be like gamble because you no dey sure say you go cash out until you cash out.

I no dey do all those tapping things because I no get time and the wahala too much. I dey focus more on bitcoin so that make I no dey worry myself too much on which meme coin go be legit.
No be small bro, I believe me and you na same reasoning on the context of these airdrop being too much wahala and stress. Omo me be say I no wan hear these airdrop sef although a small fragment of it dey legit and when e launch dey get small value but a large ratio of it na fully scammed and dem dey do things to many people wey no know their way around the crypto space.

CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2394
Merit: 4265


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
August 29, 2024, 09:30:39 PM
 #38

The funny thing be say this tapping of a thing no go stop anytime soon. Immediately the bull market dey active with full force, we go begin see new projects go begin come out with the tapping advertising mechanism to use onboard users and grow their community to enter all this exchange their eyes because e come dey belike say na community this exchange dey see now to list new project and not utility again as all memecoin just dey get free listing but better projects are getting ignored.

Because of the trust I gave to hamster Kombat, I didn't follow another project and only it because I don't want to stress myself for multiple tasks. And finally I missed out NOTcoin and dogs again. Anyone here also missed out again? And those who Cash out, how was it?

I no go consider them missing because I no do anyone, nobi say I no believe say dem fit give people money but the small dollars wey I dey see people celebrate no fit motive me to waste my precious time dey tap. Maybe for people wey no get work fit to do am, e make sense to them but for me, I rather trade those tokens for profits or do one or two gambling on them for profits not tapping.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Igebotz
Moderator
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1498
Merit: 1784


The Naija & Stake Sherrif 📛


View Profile WWW
August 29, 2024, 10:00:57 PM
 #39

Many newbies would be tempted and pay. I know someone that also paid and still to continue to tap. Airdrops could be of tasks to be done, but when it is getting to paying, it is better to avoid paying. I do not know how many people would have paid money from their tens of millions of followers. That would be a huge source of money for a successful scam. I will not call it scam after it is launched and if people are not complaining about it. Scam in crypto is getting modernized is all what I could see about this for now.

A friend requested me to help him join some other ones yesterday, I saw some that I saw pay to incresse the airdrop that would be received. Some even estimated the payment in naira. I hope people will not fall for this scam but people can be stupid. We saw scam in ICO, I can see scam coming to Telegram tapping or whatever it is called.

Tapswap was a well-planned project at first that gained popularity after NOTcoin. I mined to some extent, I became uninterested when they started accepting gigs from local news bloggers to build their Telegram followers.

 I stopped paying attention to them after they shifted their launch date twice, similar to Hamster Kombat. These projects are making a lot of money from their YouTube channels it would be a big move if they actually launch but if they don't it would affect other legitimate tap to earn projects in the future.

..stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..

Code:
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td]
[td][/td][td][/td]
[td][size=2pt][tt]   [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color]            [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]▄████▄[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]██████[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██      ██ ██████████[/color] ██[/glow]   [color=#ed5564]▀██▀[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██      ██ ██████  ██ ██      ██[/color] ██[/glow]    [color=#ccc]██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████  ██ █████  ███ ██████  ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████  ███ ████  ███
Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 238



View Profile
August 29, 2024, 11:08:06 PM
 #40

Normally I no take this things serious na just hope I get for mind and na something wey no include money. Like the saying na money them Dey use find money but this project is totally different na why people Dey tap endless hoping for something. I also missed the dogcoin and notcoin because of Tapswap and till now I no still take hamster serious, the funny part be say I never ever follow crowd rejoice say I chop airdrop money lol na only unserious project I Dey see but las las na wetin I expect as no be every project go give profit.

Pages: « 1 [2] 3 4 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!