Bitcoin Forum
November 14, 2024, 04:47:39 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: How we go protect our forum account.  (Read 359 times)
Stable090 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 451


View Profile WWW
October 09, 2024, 05:54:00 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1), Nheer (1)
 #1

As a forum member, Dey get one thing wey we know suppose carry play which is our forum account security, people wey don Dey here before fit don sabi dis thing, but new members Dey wey just Dey join us, and dem fit no really get knowledge about this, and I Dey sure say dis post go Dey useful to both new members and old members of the forum. E no go make sense say we lose our account to hackers which at the end dem go use our account do illegal activities or scam people and spoiling our own image, so if we don join dis forum, I go recommend make we properly protect our account so that we no go lose am.

I will be listing some ways which we can use to protect our forum account below.

-Wetin we suppose first do if we Dey create forum account, na to make sure say we make use of strong password, make we no use password wey be say people go easily fit guess am.

-Make we make sure say we no leave our password for online, make we no keep am for any apps online, I know plenty people prefer make them store there password for on (Email), but e no really make sense, if anything happens to that place wey you keep your password, maybe if hackers hack am, then Dey don already get access to your password be that, and Dey go fit get access to your forum account.

-Immediately we create account on the forum here, Dey get one place wey go Dey show the E-mail wey we use create the account, e make sense if we hide the email, so that nobody go even sabi d email wey we use not to talk of say dem wan tamper with am. If person no sabi your Email e go hard for am to begin de guess password for the email wey him no know. We fit hide the email for settings (i think the default settings as you create new account de always hide our email).

-Make we make sure say we no Dey borrow people phone, or laptop to login our forum account, because if you finish Wetin you wan do, d person fit go Dey use your account for your back, and even if you logout your account, your username and password fit don save for the person phone automatically, so make we no Dey login for people phone anyhow, and make we no Dey give people our phone anyhow.

-If we Dey create forum account, make we make sure say we get separate email for am, make we no use email wey we Dey use to register for other sites, make we make sure say even the username and password Dey different, and make we make sure say we properly protect the email so that hackers no go fit hack am.

-Make we Dey always Dey careful with links wey we Dey click, and apps wey we Dey download, some of those links and apps na scammer’s get am, anything wey make you click some links hackers go get access to your phone, and Dey fit move any vital things wey Dey your phone, so don’t click links anyhow, and if we Dey download apps, make e be say na from original source we Dey get am.

-Make we try protect our forum account with google authenticator, if you wan login to your account you go need go generate code from google authenticator first which will expire after 30 seconds, so if anybody wan login to your account for your back, if dem no get access to your google authenticator, then Dey no go fit access am, so e make sense if we use am secure our forum account.

I Dey sure say dis thread go really help people on how dem go protect their forum account, and anybody wey get more things to add, then e go make sense make him drop am below, make all of us Dey learn, e no go make sense say we lose account wey we don suffer build.
Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 618


DGbet.fun - Crypto Sportsbook


View Profile
October 09, 2024, 07:56:18 PM
 #2

To practice this is very simple, just follow some little steps and you're safe.

1. Don't share your login device with anyone.
2. Don't store you login password online or with any third party entity.
3. Activate 2FA security measure in other to shield over any related attempt for hack.
4. Never leave your sensitive information open to anyone, maintain your privacy.
5. You should not use password manager, be careful of malicious links, sites and any phishing attack means.

Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 470


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
October 09, 2024, 08:52:54 PM
 #3

Stable090, you talk true and Doan9269 don summarize m but something dey wey whona miss, na be say if you create account nor just use any random account, bcos person fit go create that account or don do m already and then go get access to your BTT account.

5. You should not use password manager, be careful of malicious links, sites and any phishing attack means.
Password manager is not bad and it's highly important because you can't store all the different password you use on different platform online in your head and so it's highly needed for having good security practice online. Though we need to be careful of the ones we use since some have suffered hack before and therefore users  password likely will be compromised.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Dailyscript
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 157



View Profile
October 09, 2024, 10:38:35 PM
Merited by Princess Leah (2)
 #4

No be lie some people dey make mistake use their username as their passwrod. Account like that go easily dey hacked. If we wan use password make we use password wey they entirely different from our username and make e include one or more capital letters and number for the password. At least make e be 8 characters at least, we fit make am longer. The reason for the 8 letters na be say password guessers go find am difficult to fit guess 8 characters correctly. Another reason na for our own benefits, so that we go fit remember am easily before we go forget out password.

To practice this is very simple, just follow some little steps and you're safe.

1. Don't share your login device with anyone.
2. Don't store you login password online or with any third party entity.
3. Activate 2FA security measure in other to shield over any related attempt for hack.
4. Never leave your sensitive information open to anyone, maintain your privacy.
5. You should not use password manager, be careful of malicious links, sites and any phishing attack means.
Let me add to this

6. Dont login your account on any external device which is not yours
7. Use the stay log in for several minutes to avoid always log in every time you want to use the platform.

Lida93
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 938
Merit: 605


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
October 10, 2024, 05:10:02 AM
 #5

I will be listing some ways which we can use to protect our forum account below.

-Wetin we suppose first do if we Dey create forum account, na to make sure say we make use of strong password, make we no use password wey be say people go easily fit guess am.
Strong password nah very important thing when creating any profile account online to prevent hacks. Just adding some numerals, alphabets and sign. But in doing so inno mean say make you go create password way be like  CBN vault password wey go come the dey you too technical to remember. Normally, password suppose be simple to remember and no be to the crack head each time you want enter am. And make we also learn to the write down our password keep for paper securely because some of us don use the always loggin feature for so long, come forget how our password look like sef should in case we lost our device.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Marvelockg
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 261



View Profile
October 10, 2024, 01:11:28 PM
 #6

This is a very important concept that shouldn't be under emphasized because when you consider the effort it takes to grow your account on the forum and the possibility of it getting into the wrong hands or getting hacked if you're careless with your forum account security, you will take all reasonable measures to emsure that your account is protected from any form of external infiltration.

The mistake of forgetting your password because you've auto logged your account on your device and usually don't make use of any password while logging into your device is one that's very common and untill you loose your device that's when you discovered that you've not set out alternative means of securing your forum account.  Attack is becoming more frequent on the forum and you could see links flying here and there on the forum. These are all everywhere because they want to get access to your account or get to steal your crypto from you knowing that we've got a lot of holders on the forum. Hackers are very smart and the only way to easily outsmart them is to take these basic safety guides we've already pened down on the thread and the numerous of others we've constantly spoken about.

.
Duelbits
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
xLays
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1806
Merit: 421


https://shuffle.com?r=nba


View Profile WWW
October 10, 2024, 01:26:30 PM
 #7

To practice this is very simple, just follow some little steps and you're safe.

1. Don't share your login device with anyone.
2. Don't store you login password online or with any third party entity.
3. Activate 2FA security measure in other to shield over any related attempt for hack.
4. Never leave your sensitive information open to anyone, maintain your privacy.
5. You should not use password manager, be careful of malicious links, sites and any phishing attack means.

I just want to add to your list: Don't use the same password on different sites. For example, the credentials you use on bitcointalk.org should not be used on altcointalks.com. Many hacking cases here in bitcointalk happen because people use the same credentials, which is why they get hacked. Always use unique passwords for different sites this is to enhance your security and reduce the risk of hacking of your bitcointalk account.

██████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██████████████████████
SHUFFLE.COM███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
█████████████████████
████████████████████
██████████████████████
████████████████████
██████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
██████████████████████
██████████████████████
██████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████    ████    ██
.
Next Generation Crypto Casino
.
██    ████    ████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1736
Merit: 5212


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
October 10, 2024, 02:09:51 PM
 #8

-Immediately we create account on the forum here, Dey get one place wey go Dey show the E-mail wey we use create the account, e make sense if we hide the email, so that nobody go even sabi d email wey we use not to talk of say dem wan tamper with am. If person no sabi your Email e go hard for am to begin de guess password for the email wey him no know. We fit hide the email for settings (i think the default settings as you create new account de always hide our email).
By default, your email will not show unless you go to account related settings to uncheck it. So after you register, no one can see it email unless you go to account related settings to uncheck 'hide email address from public'.

Also it is still good to stake your bitcoin address. Although, if you have the seed phrase or the private key of any old address that you have posted on this forum before, it can also be used. But staking your Bitcointalk address is better as you will know it will serve the purpose of account recovery if hacked. This will also encourage you no to lose the seed phrase or private key.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Antotena
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 546
Merit: 333



View Profile
October 10, 2024, 03:33:41 PM
 #9

No be lie some people dey make mistake use their username as their passwrod. Account like that go easily dey hacked. If we wan use password make we use password wey they entirely different from our username and make e include one or more capital letters and number for the password. At least make e be 8 characters at least, we fit make am longer. The reason for the 8 letters na be say password guessers go find am difficult to fit guess 8 characters correctly. Another reason na for our own benefits, so that we go fit remember am easily before we go forget out password.

The last time I check, that's not true though. The forum doesn't allow you to use the same username and password and just for some benefit of doubt, you can see the screenshot below.



You are not allow to use the same username characters and email in place of your password. This is just a basic protection and guide from the forum for people who are fond of using the same name and username anytime they want to register on anything on the internet. If you are for instance hack, the hacker will assume that is what you do in most of the websites you register and they will try and access all fit.

Tip for password: Use as many combinations for your password, the many the characters, the difficult for guess even if the hacker try to use program incase they have the complete characters and they try to do some puzzle.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Zigabel
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 202


Duelbits.com


View Profile
October 10, 2024, 09:37:17 PM
 #10

Dear OP dis things dem wey you talk make sense and na true but na forum account na, actually if person for any reason get access to am, the worse them fit so na to change thw passed make dem dey use am enter campaign collect money but na still your wallet the money dey go. I no dey say make we dey careless Sha because for some of us na our hustle be dis so we need protect am well make e no com affect us after now say we no take care of the hustle well.

Another thing na be say make you no dey login for another person device wey be say dem fit save your login details as that way dem fit get access even without you showing or telling them about your account details.

Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1624
Merit: 1151


Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook


View Profile
October 10, 2024, 11:28:44 PM
 #11

I know say, certain circumstances Dey make us take certain decisions way we no go like but, e go really Dey nice and helpful if users for this forum no Dey login their account for other persons, either random or known people device. This na something I don do a few times and e no Dey sweet for body at all. E leave you expose somehow via say, you no know watin the other person get on en device, either e don Dey compromise and as such, your details fit Dey mirrored and used for any illicit activity.

███████████████
█████████████████████
██████▄▄███████████████
██████▐████▄▄████████████
██████▐██▀▀▀██▄▄█████████
████████▌█████▀██▄▄██████
██████████████████▌█████
█████████████▀▄██▀▀██████
██████▐██▄▄█▌███████████
██████▐████▀█████████████
██████▀▀███████████████
█████████████████████
███████████████

.... ..Playbet.io..Casino & Sportsbook.....Grab up to  BTC + 800 Free Spins........
████████████████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████
██████▄▄████████████████████████████████████████
██████▐████▄▄█████████████████████████████████████
██████▐██▀▀▀██▄▄██████████████████████████████████
████████▌█████▀██▄▄█████▄███▄███▄███▄█████████████
██████████████████▌████▀░░██▌██▄▄▄██████████████
█████████████▀▄██▀▀█████▄░░██▌██▄░░▄▄████▄███████
██████▐██▄▄█▌██████████▀███▀███▀███▀███▀█████████
██████▐████▀██████████████████████████████████████
██████▀▀████████████████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████
████████████████████████████████████████
Coyster
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2212
Merit: 1311


Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook


View Profile
October 11, 2024, 05:11:46 AM
 #12

We go protect our forum account the same way we dey protect our other crypto accounts, like exchange accounts for example. Strong password dey very important, but it must also be unique, e get people wey dey use the the same password for many accounts, na error be that, use only one password per account, and to make things easier for yourself, you fit to use open source password manager to save all of your passwords.

███████████████
█████████████████████
██████▄▄███████████████
██████▐████▄▄████████████
██████▐██▀▀▀██▄▄█████████
████████▌█████▀██▄▄██████
██████████████████▌█████
█████████████▀▄██▀▀██████
██████▐██▄▄█▌███████████
██████▐████▀█████████████
██████▀▀███████████████
█████████████████████
███████████████

.... ..Playbet.io..Casino & Sportsbook.....Grab up to  BTC + 800 Free Spins........
████████████████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████
██████▄▄████████████████████████████████████████
██████▐████▄▄█████████████████████████████████████
██████▐██▀▀▀██▄▄██████████████████████████████████
████████▌█████▀██▄▄█████▄███▄███▄███▄█████████████
██████████████████▌████▀░░██▌██▄▄▄██████████████
█████████████▀▄██▀▀█████▄░░██▌██▄░░▄▄████▄███████
██████▐██▄▄█▌██████████▀███▀███▀███▀███▀█████████
██████▐████▀██████████████████████████████████████
██████▀▀████████████████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████
████████████████████████████████████████
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 341



View Profile
October 11, 2024, 08:43:12 AM
 #13

I know say, certain circumstances Dey make us take certain decisions way we no go like but, e go really Dey nice and helpful if users for this forum no Dey login their account for other persons, either random or known people device. This na something I don do a few times and e no Dey sweet for body at all. E leave you expose somehow via say, you no know watin the other person get on en device, either e don Dey compromise and as such, your details fit Dey mirrored and used for any illicit activity.

Normally newbie suppose know this thing's but newbie wey he head get oil and they quickly dey think go remember all this stuffs when open forum account, nobody go tell me say as he or she wan take enter cryptocurrency matter he or she no know say you gast shine your eyes and be smart, if person no smart the person no suppose enter forum or anything concerning crypto activities, it is very important for us to know that our forum account password need to be protect as we dey protect our seed phrase, although some people go think say wallet seed phrase dey important but I dey see am like the same thing because waiting forum account Don do for some people today them no fit forget am.

As a newbie when engaging on the forum matter you should know there to play and you must be smart in anything you do, the first thing you should do when creating account is to keep your password to yours, don't let anyone to know about it and don't ever think of login in another person phone or system, most especially the email you use to open account, you should always remember that the email is very important, don't use the email for other things or even leave it in your phone, write the email or a paper and your password so that even when your is in another person hand they will not have access to your account, i don't give anybody my phone and no one is close to me that I give my phone because I don't trust anyone.

.
Duelbits
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
Adbitco
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1624
Merit: 716


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
October 11, 2024, 12:47:23 PM
 #14

-Immediately we create account on the forum here, Dey get one place wey go Dey show the E-mail wey we use create the account, e make sense if we hide the email, so that nobody go even sabi d email wey we use not to talk of say dem wan tamper with am. If person no sabi your Email e go hard for am to begin de guess password for the email wey him no know. We fit hide the email for settings (i think the default settings as you create new account de always hide our email).
By default, your email will not show unless you go to account related settings to uncheck it. So after you register, no one can see it email unless you go to account related settings to uncheck 'hide email address from public'.

Also it is still good to stake your bitcoin address. Although, if you have the seed phrase or the private key of any old address that you have posted on this forum before, it can also be used. But staking your Bitcointalk address is better as you will know it will serve the purpose of account recovery if hacked. This will also encourage you no to lose the seed phrase or private key.
Yes, as far as i know here staking bitcoin address is the most secure methods to protect ones forum account, just as you have said if the person have their seed phrase or keys stored in safe place, It would enable them to get their account restored even though when their account got hacked. Again it's also good enable the 2Fa that is was recently implemented by theymos keep account security very strong, they aren't careless their recovery seed, then enabling that is also additional security for people who are not security conscious.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
SuperBitMan
Member
**
Offline Offline

Activity: 126
Merit: 65


View Profile
October 11, 2024, 03:04:03 PM
 #15

na true things you talk, E get watin happen years ago to my friend, e get one online work we been they do way they give us small small money and this my friend account for that site done grow well well so one day en family brother just login the site con put the boy name and password way en they always use for other things and e open, na so en take hack this my friend account.
Some people they always use one particular username and password for everything them they do, if you no there details for any site you done no other even there Bank details which is very risky, so abeg no do am for your Bitcointalk forum account, use different details now to avoid being hacked.

Some people go just use another person phone use login there Bitcointalk account see abeg no trust anybody no body they trustworthy, if you no get any other option say you really won use another person phone or laptop to use login after you login abeg make sure you log out and after that go charge your password because some people phone and laptop they save passwords immediately you login.
So change am make you no go enter problem way go Con make you lose account you done they build for long time now.
DubemIfedigbo001
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 344


Let love lead


View Profile WWW
October 12, 2024, 03:37:31 PM
 #16

I know say, certain circumstances Dey make us take certain decisions way we no go like but, e go really Dey nice and helpful if users for this forum no Dey login their account for other persons, either random or known people device. This na something I don do a few times and e no Dey sweet for body at all. E leave you expose somehow via say, you no know watin the other person get on en device, either e don Dey compromise and as such, your details fit Dey mirrored and used for any illicit activity.
To safeguard your accounts, it boils down to more than not logging into your account from another person's device. The mail associated with your forum account can be used to recover your account, so you should be very careful where you log that mail into.

Although I'm aware that there might be emergencies whereby your service is not available and you've to log your mail into a foreign device and retrieve some documents on an emergency note, do well to log out and delete the account from there device before handing it over.
Furthermore, normalize checking your email security for the devices where your accounts is logged into and log out devices you don't permit. 2FA is also important so your mail isn't compromised.

Secondly, limit how you make use of free wifi to access your accounts because your login information is very much visible over the network and can be stolen by your network host.












██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Salahmu
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 500


DGbet.fun - Crypto Sportsbook


View Profile WWW
October 12, 2024, 05:28:29 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #17

I know say, certain circumstances Dey make us take certain decisions way we no go like but, e go really Dey nice and helpful if users for this forum no Dey login their account for other persons, either random or known people device. This na something I don do a few times and e no Dey sweet for body at all. E leave you expose somehow via say, you no know watin the other person get on en device,

Na true you they talk  because the moment person began to they log in there forum account to another person phone na there the problem go easily from because e get how those things they work at times, when you done log am in for person phone for like two or three times the password and the username done already register for the person phone and anytime way the person won enter am e go they very easy because them no go even ask am for any password because the moment him click the username the password go pup out immediately.

So actually this idea way you bring make sense a lot because na waiting plenty people no even no and if we even check am very well most people way they get issues for there account na as a result of all this things way we they talk here because when person done get access to something way they help you, them go get the mind to wicked the person anytime they get small problem because those kind of people plenty well well so make we really they avoid some kind mistakes.

CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2450
Merit: 4289


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
October 13, 2024, 09:13:50 AM
 #18

E no go make sense say we lose our account to hackers which at the end dem go use our account do illegal activities or scam people and spoiling our own image, so if we don join dis forum, I go recommend make we properly protect our account so that we no go lose am.

Make we no dey take things too serious, this account na just like another account for social media and make we no take am like say na heaven and earth.

To me the best way to protect your account na to build your reputation first. If you get better reputation, e get some kind things wey your account go do and people go immediately recognize say, no be you dey incharge of your account again.

Build your account and follow the guidelines wey the forum dun give already and you go dey alright. The forum dun introduced 2FA, you fit add am to your security but try write down the key somewhere wey you no go forget although if you still get your email used in opening your account, you can always reset that with ease.

As for the other things wey OP done talk, them make sense to follow.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
PremiumcryptoHub
Member
**
Offline Offline

Activity: 98
Merit: 37

Pumpkin 🎃 Carving Contest


View Profile
October 13, 2024, 09:26:15 AM
 #19

A few days ago I created a topic on the reputation board about how we can implement a 2FA system on our accounts that will make our accounts much more secure.

There were different comments from different people which seemed to be the most acceptable for securing my account. Many have said that
1. Use long passwords that help keep your account secure.
2. Activate the 2FA system on the account as already mentioned by the admin of this forum.
3. Stake your Bitcoin address.
4. Stake your PGP key.

Stable090 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 451


View Profile WWW
October 13, 2024, 03:59:04 PM
 #20

Make we no dey take things too serious, this account na just like another account for social media and make we no take am like say na heaven and earth.
I agree say our forum account na just like our social media account, but na forum we Dey for here, na why I Dey tell people how dem go protect am, if I see people physically, I Dey tell them make dem secure there social media account, because I don see plenty people wey dem hack there social media account, and d hacker Dey use am beg, I don see some wey Dey even use d account beg, and e Dey spoil their reputation be that also.

So even forum here if you don build ur account finish, and person come later hack am go Dey use am do bad thing, e no really make sense, because reputation don spoil be that, and some people no go even think say dem hack account, so we suppose secure am. Some people fit Dey build there account, and hackers go hijack am go Dey use am do another thing.

To me the best way to protect your account na to build your reputation first. If you get better reputation, e get some kind things wey your account go do and people go immediately recognize say, no be you dey incharge of your account again.
If you Dey build your reputation, make we Dey protect account also, we no suppose wait make things go wrong fit. I don see one thread before wey dem hack person account go use d account carry loan, na later na him person wey get account Dey claim say no be him carry loan, and him no get choice than to pay d loan back.
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!