Trilli7777 (OP)
Newbie
Offline
Activity: 24
Merit: 5
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
|
|
|
|
|
|
Nwada001
|
If you post they quality enough you go receive merit for am, but if eh no they quality enough nah just discussion you go see for their and advise some people way go attack you go still attack you.
And you need to they careful about the type of topic way you they create full everywhere to create topic no be the ultimate only create thread when you get Watin you wan talk about and no be yo target merit you wan receive. Sometimes self to get marit no be just to create thread you fit just focus share watin u sabi for existing thread and you go receive merit.
Sometimes self the merit go come for where you no they expect am, eh get some kind topic way you go create the result way you go get nah to enter ignore list of people way suppose really merit your post when eh go worth am and that time them no go see am.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
[/quote] [center][table][tr][td][/td][td][size=20pt][nbsp] [size=6pt][color=#65e]█▄[/td] [td][font=arial black][size=24pt]R[/size][/font][/td] [td][size=2pt]
[color=#fec]▀[color=#fda]▀[color=#fc9]▀[color=#eb7]▀[color=#eb5]▀[col
|
|
|
|
I_Anime
|
 |
October 31, 2024, 08:30:48 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
See make I just dey honest with you, you need quality post to get merit nor mean say nah all your quality post go get merit. Is normal to ask question like this , because doing our own time when we join this forum many of us felt this way too , questioning ourselves, like what are we doing that we are not getting merit. The thing is that as time goes it gets more difficult for one to earn merit, but if you wan really earn merit , you don't have to focus or chase it rather let it come to you instead, and for am to come to you , you got dey knowledgeable. By doing some research, learning new things concerning bitcoin and this forum in a whole so that you can be able to impact on others. 
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
HajiBagi
|
 |
October 31, 2024, 08:39:46 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Na true be say if you wan get merits you go do better post, but the kind post wey you go do be say the post wey if person Read am the person go feel am, sometimes you fit post and nobody go merit you because no be everybody go wan give you merit, you be newbie na so you need to dey here for some time make you observe waiting I dey talk, nobody go like make he or she talk or do better post and did not have merit but as forum take be you fit post make you no get merit. No be I dey talk make you feel somehow ooh, waiting I dey talk be say many newbie Don run commot for forum because of merit and E fit happen make you be one of them because as person wey introduce you to forum talk and you no come dey get merit like that you will feel like say this forum no be good place and E no go make sense for you again, forum na place of patient wey anything wey you over come make you never give up.
|
|
|
|
|
rachael9385
|
 |
October 31, 2024, 08:48:55 PM |
|
You no dey do anything bad, but watin I go talk be say make you no look say as you never dey get merits say all your efforts nah waste, because some of your post fit receive merits in future, the thing be say nah for person way see the post worthy of merits to see am so that em go merit and... Just continue to make constructive posts so that you go fit earn merits, and most importantly if your post dey more quality, to dey get merits no go be your problem again.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
SatoPrincess
Legendary
Offline
Activity: 1680
Merit: 1151
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
October 31, 2024, 11:59:46 PM |
|
If you won improve your post quality and you no know where to start from. You fit dey look posts of other people way dey get plenty merits for their posts. Study the pattern way them dey use post, how them take dey construct their writing and the kind discussions way them dey talk. You go fit learn a lot from these users by just reading their posts.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Jessie2121
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Backlash follow for wetin dey make people dey always dey known and e depend on wetin them dey talk about you oh, now you no know nai make you ask no mean say you thief or anything. But this quality post of a thing my brother I for say make you just dey do your thing dey go and never for ones think of say any post you make you go must get merit, no be so e dey work Sir, if you put that merit getting for mind anytime you make post e no go come just relax, that blessings wey reach others for this forum go reach you. Another thing wey you ask if your post no dey up to standard, my guy, girl wey beautiful no be she go go announce am to the public say she beautiful, na people wey dey see her go tell her say she fine so no worry if your post no dey up to standard or not, people dey see your work and you no go expect say you go start foundation to build house today finish the house immediately that same day, patience na the key. And person wey tell you about the forum no do well, the information no clear I swear, why him no tell you say them dey give 5k to newbies nah, abeg no reason the uncompleted information them give you, if you work harder for this forum you go grab pass as you dey now as a member and dey always turn up (be consistent).
|
|
|
|
|
|
Promocodeudo
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Buddy first and foremost I welcome you to this forum, for me , this is the first time am writing in the thread created by you, I went through your profile I noticed that you just have 20 post and 20 activity without any merit but to me it doesn't really matter what matters is your improvement and your continues contribution in this community and the forum at large, you will be noticed if you keep up with quality post, though the word quality post is been seen in different perspective by different people so you shouldn't expect everyone to see your post as a quality one, merit comes when your post solves the readers problem, the merit you are looking for will definetely come may be when you don't expect it but for now what's required of you is to keep doing the needful by contributing your quota and make sure before you reply or quote anyone here, you most understand the content of what such particular post is saying. Asking if you are doing something wrong, it all depends on what you feel but personally I think you should improve and believe in yourself, don't allow low self esteem to weigh you down, when most of us started this journey, we felt the same way you are feeling now but that's wasn't the case, though merit is part of the growth in this forum but it shouldn't be your major concentration because it will surely come, your major concern now is to understand why you are here, go back to your post and check if they are worth meriting, if they do, them relax the merit will come but not as quick as you want it, the growth in this forum depends on individual, so I will advise you to allow this thing happen natural instead of bothering yourself about something you can't control, just build yourself towards the task ahead I believe very soon you will begin to see the results if you don't get discouraged along the line.
|
|
|
|
|
Zackz5000
|
 |
November 01, 2024, 09:03:21 AM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Fear is an enemy to man don't let fear stop you, don't be afraid of criticism in this forum as a newbie because it will surely come see it as a way to learn and correction not as violence. Sometimes newbies lack orientation on threads to post on that they might likely earn Merit I see most newbies posting on gambling thread where getting merit is highly impossible. And for your post to earn Merit it should be meaningful post before I even started earning merit in the forum I have done more post you did now, so I will encourage you not to give up just be consistent in the forum and keep making helpful post merit will surely keep on coming. Try making post in speculation board.
|
|
|
|
|
laijsica
|
 |
November 01, 2024, 09:04:24 AM |
|
You are in the right place and keep trying to study more. Starting with a local board can be really great where you can leverage your experience and build a habit of reading a lot. You can make yourself more experienced than initially looking for qualifications. You can follow senior members to create quality posts and contribute your own experience to the forum.
By spending more time on forums you can gain detailed knowledge about Bitcoin which can have a huge positive impact on investing in real life. By investing in Bitcoin you can make yourself financially independent for the future. Through the forum we strive to educate about Bitcoin and you are welcome to learn more about Bitcoin through its forum and prepare yourself for investing.
|
|
|
|
|
Fiatless
Legendary
Offline
Activity: 1246
Merit: 1022
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
November 01, 2024, 09:37:11 AM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Baba I done check your post dem, you dey try wella but there is still room for improvement. But you just dey one month for the forum and you never learn plenty things. No give up oh, merit go come as you dey learn more and contribute to the forum. If you rush to get am you fit enter one chance. So I go advise say make you take am easy and no just focus on merit. Some niggers wey I invite come dis place takeoff (run) after few months because dem no get merit. But most people wey dey hear patiently wait for many months before dem get merit. But I dey assure say if you take time do research before you post merit go come. Still on still make I still be the first to shower you with one brotherly hug. I just want motivate you to keep pushing, so no fall my hand because I want see you grow. No give up because you fit regret later if you throw in the towel. One love brotherly.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
MainIbem
|
 |
November 01, 2024, 12:36:10 PM Merited by Franctoshi (1) |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Baba I done check your post dem, you dey try wella but there is still room for improvement. But you just dey one month for the forum and you never learn plenty things. No give up oh, merit go come as you dey learn more and contribute to the forum. If you rush to get am you fit enter one chance. So I go advise say make you take am easy and no just focus on merit. Some niggers wey I invite come dis place takeoff (run) after few months because dem no get merit. But most people wey dey hear patiently wait for many months before dem get merit. But I dey assure say if you take time do research before you post merit go come. Still on still make I still be the first to shower you with one brotherly hug. I just want motivate you to keep pushing, so no fall my hand because I want see you grow. No give up because you fit regret later if you throw in the towel. One love brotherly. To get merits now no too dey very easy as eh been dey before, if check check currently some merit sources wey been give merits no longer dey on that line anymore that's why eh come be like say eh dey scarce, currently eh no just depend on quality and quantity to receive merits from people you gats think outside the box contribute wetin go wow people either by creating topic or replys. I done also go through the OP posts, most of them dey very merit worthy and if na back then I believe say some for get enough merits but then em fit still check for beginners and help go apply with em quality post wey dey merit worthy to receive merits or better still apply for our local board here. However you do well to motivate am with merit, atleast that one go push am to do better and no dey discouraged concerning the lack of merits, we all know as eh dey be wey be been get our first merit, the joy alone go motivate you to do better. Also, @OP make you no settle for merits only, eh get many things wey you fit learn wey go benefit you for future just navigate the forum well then gather as much knowledge you fit gather.
|
|
|
|
|
letteredhub
Sr. Member
  
Offline
Activity: 1162
Merit: 327
Marketing Campaign Manager |Telegram ID- @LT_Mouse
|
 |
November 01, 2024, 01:28:03 PM |
|
if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Op no be day you dey do anything wrong or say you be bad poster na make your post's no dey receive merit yet. But the essence of awarding merit to any post na say haz post solve problem and not just because it's beautiful to read. Giving solutions to issues na wetin the forum dey about mainly. So no pressure yourself about merit but continue with the quality posting, cos one thing I don learn about forum be say you fit make good post today come receive merit on am in the next two months or more.
|
|
|
|
|
Orpichukwu
|
 |
November 01, 2024, 02:10:57 PM |

Only if the op go come back come read through this topic way eh don create and suggestion way dem don make go am eh go really see say eh no get much thing to worry about as the forum no just they the way the friend way I reduce am come here explain give am say nah so eh be. Another advice way me fit give the Op be say mke eh pay attention to they read more than to they create topic to read existing onces go give light of watin others they talk and eh fit provide solution to problem base on watin eh sabi when eh see who need help next.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
SmartCharpa
|
 |
November 01, 2024, 02:19:38 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
You're not doing anything bad and person wey tell you about this forum said the right thing, if you make a quantity post, dem high rank members wey like your post will reward you by giving merit but you make you no always dey expect say all your post will get merit anytime, e get some quality post wey you go do, you will use all your time and effort do research about it but at the end of it, you might no receive a single merit on the post, and that one no mean say ur posts no dey quality enough to receive merit, sometimes you fit post something wey u no expect merit and dey will just dey send you merit. Moreover, I will advise you don't be discourage that you have been making good post and you no receive any merit, continue with your hard work. Everything na mindset, even some people dat you see say dem get a lot of merits no achieve it a day. Just continue to dey do your quality post gradually you sef go reach the high rank member.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|
Zigabel
|
 |
November 01, 2024, 06:49:15 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Sometimes where u dey post matters, e get some thread wey dey very lively wey be say if you bring in your own contribution wey be say dey very enlightened and informative, people go see am merit am based on say dem learn one or two things from am, then no go use say u want dey post make u dey fit gather merit na com go dey spam, dat wan no go help u at all, just try make u dey post quality post dem, pipo go definitely merit am, u no go need stress.
|
Winna.com | │ | ░░░░░░░▄▀▀▀ ░░█ █ █▒█ ▐▌▒▐▌ ▄▄▄█▒▒▒█▄▄▄ █████████████ █████████████ ▀███▀▒▀███▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ██████████████ █████████████▄ █████▄████████ ███▄███▄█████▌ ███▀▀█▀▀██████ ████▀▀▀█████▌█ ██████████████ ███████████▌██ █████▀▀▀██████
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | | THE ULTIMATE CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK ───── ♠ ♥ ♣ ♦ ───── | | | ▄▄██▄▄ ▄▄████████▄▄ ▄██████████████▄ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ▀██████████████▀ ▀██████████▀ ▀████▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ▄▄▀███▀▄▄ ▄███████████▄ ███████████████ ███▄▄█▄███▄█▄▄███ █████▀█████▀█████ █████████████████ ███████████████ ▀███████████▀ ▀▀█████▀▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| │ | ►
► | INSTANT WITHDRAWALS UP TO 30% LOSSBACK | │ |
| │ | [ | PLAY NOW | ] |
|
|
|
CryptoHeadlineNews
Legendary
Online
Activity: 1652
Merit: 1013
Want to run a Signature Campaign? Contac: @Hhampuz
|
 |
November 01, 2024, 07:08:31 PM |
|
but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Be like all these new generation Newbies una need to calm down small. You just created an account on 25th October 2024, and better 1week never reach, you don dey complain about not receiving merits for quality post. Because in my days, I could remember staying on the forum for months without receiving a merit, of which though it differs from one individual to another. Hence, on that note, I will like to give you one secrets I used in receiving my merits when I was still a Newbie growing my account to the rank I am today. And the tips are as follows. 1. Always target early morning to be posting on the forum, because I will always you post on the forum from 6a.m to 10a.m, (as post made such timeframe stands to get more exposure to people that will be logging into the forum in the afternoon or evening. 2. Always target new threads to ensure your post is among the first 20 posts on the front page, because the more post you make on the first page of a thread, the more it's likely to have more visibility for Merit Source.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss
Legendary
Offline
Activity: 2856
Merit: 5142
Available for signature & promotional jobs.
|
 |
November 01, 2024, 11:11:29 PM |
|
But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Quality is subjective and this one mean say na everybody gets their own opinion on wetin quality be so you no fit please anybody with what you consider to be quality for you. As you think say na quality na so another person go think say na generic posts. Well no give up, keep posting and one day person we go be your helper go locate you. Don't restrict your quality to just the local board, expand your reach to other boards as it gives you more audiences so people wey get better merit go fit see you. We too get threads for merit giveaways so when e belike you no dey get the appreciation wey you feel you deserve, make use of the giveaway threads. No over dey show say you dey nterested in merits shall as the forum dey see people with that mentality as not productive users to the forum.
|
|
|
|
Trilli7777 (OP)
Newbie
Offline
Activity: 24
Merit: 5
|
 |
November 02, 2024, 05:04:19 AM |
|
I dey really grateful for all of una help im very happy to know that I'm not the problem just that na so e dey be Me self I go learn to dey patient ad una talk And I go try ro improve the quality of my post and also follow some few points wey people don drop for me here Una happy new month
|
|
|
|
|
Fiatless
Legendary
Offline
Activity: 1246
Merit: 1022
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
November 02, 2024, 08:47:41 AM |
|
I dey really grateful for all of una help im very happy to know that I'm not the problem just that na so e dey be Me self I go learn to dey patient ad una talk And I go try ro improve the quality of my post and also follow some few points wey people don drop for me here Una happy new month
Bible say anybody wey hear the voice of Jesus and do am na him go enjoy heaven. The problem no bi to hear na to do all the good advice wey you don get here. As we talk na small small no rush. Some people wey want rush improve dem post go dey use chatbot. As dem go catch dem and their account go cast. No try am oh, just use your head to write your post and use grammar checkers like Grammarly to arrange your English wella. Anything wey you copy from anywhere, add source. I wish you a happy new month brotherly. One Love Africa.