|
Cryptomultiplier
|
 |
November 02, 2024, 01:33:34 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
If you think you are doing something wrong, then that's accurate because to earn merits for post or threads created here isn't childs play. Your post or the content therein must reek of quality, be it the format of presentation or quality of words used. Using big or bogus grammar isn't a sure way, because the highest merit earners are those who can explain in simple terms the thoughts that they think and can command good responses from other bitcoiners here. The best way to grow here is to study how those who have earned the most merit write, and am sure that it soon becomes an easy task to create quality posts when you grab what this forum is about and cryptocurrency in general. My advice is to find some of the top ranked members here and study their responses so as to queue into what is obtainable and please try to be more consistent and participate accordingly where necessary.
|
| EARNBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████ | ████████ King of The Castle $200,000 in prizes
████████ | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████ 62.5% ████████ | █████████ RAKEBACK BONUS
█████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
[/c
|
|
|
|
Stable090
|
 |
November 02, 2024, 07:49:13 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Make I no lie give you my brother, merit don hard now ooo, e no really Dey flow like before. If na before you no even need create thread, if you just make better commot you go see person go dash you merit, but now even if you create thread, nothing Dey commot again ooo, and even if dem go give, e no Dey pass one or two, but e no come mean say make you give up ooo, just make sure say you continue to Dey make positive contribution to the forum, anything wey you no understand make you ask questions. But dis kin matter wey you carry come here, no carry am go other section ooo, make dem no go spoil your account, make dem no talk say na beg you Dey beg for merit, so make e just end for here, but make you just continue with your hard work, no worry, e go come, and you will grow your account also, but no just Dey in hurry.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 2128
Merit: 1313
Need a campaign manager? Contact SVM [Now Open]
|
 |
November 02, 2024, 08:10:10 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
No be lie say for outside and even for here cef, you go receive some kind reply way no go sweet you for body and your effort go Dey like say, them pour am for ground but that one no suppose Dey fear you. The wotowoto you Dey receive na em go help you seat up self. The forum no be only inside this Nigerian board w Dey. Oya, make I tell you where you no Dey well for this your thread way you create now. If you read through all you write for your OP as e Dey so, you go see say, you no use any punctuation mark. Even if na pighin you Dey write, pighin Dey allow punctuation marks. Na watin Dey direct how person go read watin you Dey write, where to pause and take deep breaths then e go make sense wella. Na so e just be. No fear, just Dey do your thing and understand say, no be everybody go enjoy am.
|
|
|
|
|
Pi-network314159
|
 |
November 03, 2024, 05:18:37 AM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Oga all of us wey dey here been dey that stage once, even say everybody no ft be thesame but atleast many people been even suffer pass you. Some even get Rach 150 activities with like 4 merit and they keep grinding. No dey look people merit as dem dey grow come dey see yourself like person wey no dey do well. Everything must surely start from a beginning , meaning say before you go read B na A you go First read. Try dey learn wetting people dey do as here no be childs play. Everybody wey dey here dey get most of their merit outside board because we plenty here and na 2 merit source we get and the merit no dey do. So creating quality post or thread self no guarantee merit. Sometimes the reply person give you fit make sense pas your thread and that person go get merit for that reply, because the bitcoin community na more of questions and answer and or finding solutions to people problem. Or finding mistake and error and report.
|
.Winna.com.. | │ | ░░░░░░░▄▀▀▀ ░░█ █ █▒█ ▐▌▒▐▌ ▄▄▄█▒▒▒█▄▄▄ █████████████ █████████████ ▀███▀▒▀███▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ██████████████ █████████████▄ █████▄████████ ███▄███▄█████▌ ███▀▀█▀▀██████ ████▀▀▀█████▌█ ██████████████ ███████████▌██ █████▀▀▀██████
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | | THE ULTIMATE CRYPTO ...CASINO & SPORTSBOOK... ───── ♠ ♥ ♣ ♦ ───── | | | ▄▄██▄▄ ▄▄████████▄▄ ▄██████████████▄ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ▀██████████████▀ ▀██████████▀ ▀████▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| | ▄▄▀███▀▄▄ ▄███████████▄ ███████████████ ███▄▄█▄███▄█▄▄███ █████▀█████▀█████ █████████████████ ███████████████ ▀███████████▀ ▀▀█████▀▀
▄▄▄▄▄▄▄▄
| │ | ►
► | .....INSTANT..... WITHDRAWALS ...UP TO 30%... LOSSBACK | │ |
| │ |
PLAY NOW |
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1582
Merit: 1446
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
November 03, 2024, 02:19:04 PM |
|
Snip
I just glanced through your post history well info say you dey try but not logic enough. Op you know say you be Naija boy and things like this, Naija boys e no dey take last. All what you need to do here to fetch merit na to create good content with bitcoin and you go received merit. I just advised one do newbies and u have to do di same thing. Look for any person wey you know say e don do well for we local board. And follow their their footsteps. I wish you guys all the success.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Bigjoe33
|
 |
November 03, 2024, 02:50:59 PM |
|
My dear OP, I no go lie u, u get force, I dey see determination from Ur side, considering how short u have been in dis forum and the number of activities u have created. Kudos bro, I bliv say u be inspiration to many other newbies wey dey here, especially me oo. If u read dis talk & every other yarn wey senior ranked members comments, e go let u know say u dey try, u dey ahead of many newbies. So just relax & keep pushing.
For me, I know say wen I don Dey grinded with the do's & donts of the forum, the knowledge and main purpose of the forum, I bliv say to rise no go too hard. Becus wen person good for in job, Na work go dey pursue am, so if me, u, and all other newbies for here Sabi d main purpose of this forum and build future knowledge, I bliv say merit go pursue us. From all the comments of the high ranked members, it is very clear that enough reading, patience and navigating through the forum will give us the much needed growth for the knowledge here. So we no go relent, we keep pushing, till we grow. One love..
|
|
|
|
|
Bigjoe33
|
 |
November 03, 2024, 03:25:54 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
Fear is an enemy to man don't let fear stop you, don't be afraid of criticism in this forum as a newbie because it will surely come see it as a way to learn and correction not as violence. Sometimes newbies lack orientation on threads to post on that they might likely earn Merit I see most newbies posting on gambling thread where getting merit is highly impossible. And for your post to earn Merit it should be meaningful post before I even started earning merit in the forum I have done more post you did now, so I will encourage you not to give up just be consistent in the forum and keep making helpful post merit will surely keep on coming. Try making post in speculation board. Greetings my dear bro. I read through Ur talk and advice to the op. I don grab the sense and advice wey dey dere and plus wetin Ur fellow high members also talk for the post, ona tank u. But I get one question, according to Ur statement, u say some newbies dey post for certain places wey dem no fit get merit at all, dat means say e get some specified places wey person go post wey merit go dey and some places no dey get merit?? Biko, if thats the case, can u help mention the board or places wey post fit get merit and some of the places wey merit no dey likely to come out so dat one can learn better and grow accordingly pls. And nomba two, u say make in dey try to dey post for speculation board, seems like something good comes out from Dere and is also very educative.. pls, where is this speculative board so I can gather much knowledge too. Tanks
|
|
|
|
Gooner0
Member

Offline
Activity: 169
Merit: 14
|
 |
November 03, 2024, 04:12:56 PM |
|
Trust me I really feel the same way you do, I even went as far as creating a thread, but I received a lot of criticism and backlash, I've learnt and comte to take the forum as it is, and hopefully you do too.
|
|
|
|
|
|
Tmoonz

The journey of a thousands miles begins with a step just as they, don't belittle the days of your beginning every higher ranked members you are seeing now also stated some where. However, it is very important that I tell you this because it will help you a lot while navigating the forum, never you allow criticism affects you in the negative way but rather you should think of it in a positive way, learn from criticism irrespective of how it is placed, I usually say that because I am able to get the rank that I am now every one can do it too, I came in and i learned and am still learning so you too can do the same don't give up keep pushing on and you will be surprised how much will you grow it will only take time and that you should know because staying active and long enough in the forum increases the chances of knowing more on how things are being done here, once again you are welcome to the Bitcointalk forum.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
rimoeee
Jr. Member
Offline
Activity: 69
Merit: 5
|
 |
November 06, 2024, 12:46:22 PM |
|
You're not doing anything wrong but creating a thread doesn't guarantee merits, you might even ending up getting merits on a comment you must have posted under someone else's thread. Most times it's when you don't expect it, that's when you get a merit, don't get discouraged and just keep on making meaningful and educative threads and comments and you'll definitely get merits.
|
|
|
|
|
|
Sonia_123
|
 |
November 07, 2024, 06:47:19 AM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
You are not doing the wrong, on the right track, keep trying your best to read more on Bitcoin often,so that you will know better and have quality post to deliver ,in other for you to have more knowledge you can try these * For Reading of articles: https://coindesk.com/learn* For Reading of books: https://theinternetofmoney.info/* For Watching of videos: https://www.youtube.com/playlist?list=
|
|
|
|
AVE5
Sr. Member
  
Offline
Activity: 868
Merit: 332
Winning & Loosing is the option. Take a decision
|
 |
November 07, 2024, 08:07:56 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there.
That's why we've the local board as here where we can relate with any native communications that's of our culture but though it here's no partiality game played in the local community. You'll always get what you deserve in terms of appreciations and disciplines. But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
You probably may have got quality post my friend but the truth is that it depends on users who finds those posts helpful in one way or the other who has sendable merits that can rewards your posts with merits. However, be aware that there's limited merit supplies in the forum which may not be sufficient enough to speculate all quality posts in the forum. So I'd advice you just keep making your quality post and as much put more efforts to improve then merits would come to you. Also as much, don't focus a prior of acquiring merit at most here but to build your carrier or why you're in this Forum which is definitely a carrier on bitcoin or Cryptocurrencies.
|
|
|
|
|
Antotena
|
 |
November 14, 2024, 07:03:38 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
I like as you guide the thread for this our own local board so outside no go come for you. I get my own advice for you and some of tbe mistakes when you don first do. As you come the forum, the person wey carry you come here no guide you well. I believe say him na big rank account or atleast him no dy less below full member account, him suppose guide you well tell you to the things wey you go do and things wey you no go do, you see say dem give you neutral for tag for 3 offense. One of them na AI post and one na using another person work as your own, this forum dy forgive person for something and overlook but you see plagiarism and AI post, na wetin dem dy hardly over look. Unless na grace dy with you, dem go tag you red or even ban you join. If you Wan survive for this forum my brother, please learn to dy always write your things yourself, create your own ideas and no steal other people idea otherwise them go see you as thief. Just improve on your self and continue to dy ask questions for place wey you know understand.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Wiwo
Legendary
Offline
Activity: 1750
Merit: 1077
|
 |
November 14, 2024, 07:56:16 PM |
|
good day my brothers and sisters I'm very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
First of all welcome to our local board, and make I clear you something asap, no let person put fear for your body about this forum because the way you are addressed and welcomed is different from the way i will be address and welcome, all that make the difference is in content and language we use in expressing ourselves here, so I dint want you to cultivate that believe and negative notion about this forum. All that you need to do is to keep being the best and friendly forum member, learn from others and learn from your own mistakes, with time you will get used to this forum and at that time you also can have the experience to advise others about the happenings in the forum.
|
|
|
|
|
Tungbulu
|
 |
November 15, 2024, 05:17:03 AM |
|
Well sometimes, it’s not just about being quality enough, we have dozens and dozens of quality posts scattered around this forum but are yet to be merited, so you don’t have to feel bad about it. That’s why we have a few threads where you’re given the opportunity to report merit worthy posts there, we have one of those threads by fillipone, and also one Abi two of such threads on our local board, so if you feel your posts are merit worthy and are not getting adequate merits, then feel free to report those posts there and it’ll be thoroughly checked and if it meets the requirements and standards of the person who comes across it, I assure you that it’ll be merited.
|
|
|
|
|
|
[/quote] [center][table][tr][td][size=1pt][nbsp] [url=https://bit.ly/bitcointalkrain][font=Arial black][size=24pt][glow=#224,1][color=#224].[i][size=3pt][sup][size=21pt][font=Impact][color=#fff]Rainbet[color=#49F].com[/i].[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=2pt] [center][font=arial black][url=https://rainbet.com/raffle][size=16pt][color=#fff][glow=#b82,1][nbsp][nbsp]$20K[nbsp][nbsp][/glow] [size=1pt] [size=7pt][color=#224][font=arial][b]WEEKLY RAFFLE[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=2pt] [center][font=arial black][url=https://rainbet.com/daily-race][size=16pt][color=#fff][glow=#224,1][nbsp][nbsp]$25K[nbsp][nbsp][/glow] [size=1pt][nbsp] [size=7pt][color=#224][font=arial][b]DAILY RACE[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=2pt] [center][font=arial black][url=https://rainbet.com/weekly-race][size=16pt][color=#fff][glow=#49f,1][nbsp]$100K[nbsp][/glow] [size=1pt][nbsp] [size=7pt][color=#224][font=arial][b]WEEKLY RACE[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=2pt] [center][font=arial black][url=https://rainbet.com/monthly-race][size=16pt][color=#fff][glow=#224,1][nbsp]$500K[nbsp][/glow] [size=1pt][nbsp] [size=7pt][color=#224][font=arial][b]MONTHLY RACE[/td] [td][size=23pt][color=#cce]|[/td] [td][size=1pt][nbsp] [url=https://bit.ly/bitcointalkrain][font=Arial black][size=24pt][glow=#49f,1][color=#49f]....[b][size=19pt][sup][size=8pt][font=montserrat,Arial][color=#fff]Play[nbsp]now[/b]....[/td][/tr][/table][/center]
|
|
|
Pressurizedem
Member

Offline
Activity: 318
Merit: 55
|
 |
November 17, 2024, 10:21:15 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
If you think you are doing something wrong, then that's accurate because to earn merits for post or threads created here isn't childs play. Your post or the content therein must reek of quality, be it the format of presentation or quality of words used. Using big or bogus grammar isn't a sure way, because the highest merit earners are those who can explain in simple terms the thoughts that they think and can command good responses from other bitcoiners here. The best way to grow here is to study how those who have earned the most merit write, and am sure that it soon becomes an easy task to create quality posts when you grab what this forum is about and cryptocurrency in general. My advice is to find some of the top ranked members here and study their responses so as to queue into what is obtainable and please try to be more consistent and participate accordingly where necessary. Getting merit here isn't an easy task at all,we all know that the forum requires quality posts only,but one thing I can just tell you is that you shouldn't be more focused on getting merits, because if you channel all your energy on getting merits,you might get dissappointed at the end of the day,do it would have been best and good if you just bare in mind that you want to be a tive everyday,and remain consistent here,and by so doing,you don't even know where merits will come from,but as long as your mind is always there,it will seem to you as if you haven't forgotten
|
|
|
|
|
|
Marykeller
|
 |
November 18, 2024, 05:40:41 PM |
|
OP, you don see as this simple post of yours don land you 5 merits at a go, na so peso d take d get merits be that. You go get one or more merits for your post just like that when you no expect am. So the thing be sae, continue giving a valuable thoughts on the posts you are replying to or making, no do pass yourself like making use of AI to make post, be consistent in the forum, no give up because of you are not getting merits because the knowledge of crypto you are to get from this forum is much more than that.
So many of us for this forum we know how much knowledge of crypto we have been impacted with since we join this forum, and we are not ready to stop learning, not to make quality posts any longer even though we d get merits or not for our posts. What matters to us na the knowledge of crypto we are dishing out and grabbing from others.
However, I can see that you never login for the past 10 days now, I don't know what's the reason. But think first whether is this how you wan take grow in the knowledge of crypto for the forum. Remember, if you are not consistent in the forum, the rank wey you dream of to reach, go fit take a prolonged months or years for you to achieve am. I no go advice you to follow the method of "I login today, na next week or so, I go login again". That one no make sense
|
|
|
|
|
AYOBA
|
 |
November 18, 2024, 08:56:56 PM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
That is just the fats, proverb said that it’s better to ask what you don’t know then commit wrong in this forum. Because that’s what some of the newbie’s did when they introduced them in this wonderful forum; instead of them to right things but they will go be created a topic that is not relate to the forum: and that’s most people are sent back to where they come from. But i honestly like your confidence Mate, people said that everything in this life is a gradual process, it’s true that before you can worth of a merits in this you need to create a quality post before some member can merits the thread. And don’t be insisting on getting merits, by the time your receiving a lot of merits they will be a time that it will getting to a month before you can receive even 1 merits; and which will make you fell very boring to the forum; and at the end of day you might likely given up.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|
Ever-young
|
 |
November 18, 2024, 11:56:37 PM |
|
Trust me I really feel the same way you do, I even went as far as creating a thread, but I received a lot of criticism and backlash, I've learnt and comte to take the forum as it is, and hopefully you do too.
The place most people they get am wrong first for this forum nah to believe say people go just agree to Watin you talk based on how you talk am, here just be like social gathering where everybody get their own opinion Watin you they talk another person fit encounter am, the only thing be say some members for this forum they very harsh for newbie body, but una no suppose they allow that one bother una as long as you know Watin carry you come nah just for you to build up thick body like say you wear bullet proof, calm down take those criticism as lesson pick things you fit learn from am leave the rest then build yourself up, to create thread no be the ultimate if you know watin you they do and you don build yourself you no go get plenty issue, people way criticize you before when dem see change go they among people way go later applaud you.
|
|
|
|
|
|
| ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
[center][table][tr][td][/td][td][size=2pt][color=#26f]████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████[/td] [td][center][size=2pt][color=#26f]████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████ [url=https://jacksclub.io/?t=bitcointalk][font=Arial black][nbsp][color=#125][font=impact][i][size=1pt][sup][size=22pt][color=#125]J[/sup][/size][/color][color=#125][font=impact][i][size=6pt][sup][size=17pt][color=#125]ACKS[/sup][/size][/color][color=#125][font=impact][i][size=1pt][sup][size=22pt][color=#125]C[/sup][/size][/color][color=#125][font=impact][i][size=6pt][sup][size=17pt][color=#125]LUB[color=#125].io[nbsp][nbsp][nbsp][nbsp][nbsp][/sup][/size][/color][nbsp][colo
|
|
|
|
Nheer
|
 |
November 19, 2024, 08:18:10 AM |
|
good day my brothers and sisters im very sorry i created this thread here but i dey fear say if i put am outside i go receive plenty backlash person wey tell me about the forum tell me say na so dem dey do there But i just wan beg for una advice i know say i never stay long for the forum but according to what i read i will receive merits if i create quality post i have been doing just that since i entered this forum or are my posts not meeting the standards of the forum please if you can please enlighten me if im doing something wrong thank you for your time
You can never do the right thing and receive backlash from people so as long as you’re doing the right thing i don’t think you have anything to be scared about, it’s good you ask a question but my advice for you as a beginner is to not focus on receiving merits just yet rather you should focus on learning about the forum, what is being discussed here (bitcoin) and grow your knowledge before thinking about achieving your goals. From my experience so far i believe these things playa an important role towards achieving your goals here (whatever it may be). That is just the fats, proverb said that it’s better to ask what you don’t know then commit wrong in this forum. Because that’s what some of the newbie’s did when they introduced them in this wonderful forum; instead of them to right things but they will go be created a topic that is not relate to the forum: and that’s most people are sent back to where they come from.
You have a good point about your little proverb, there is nothing wrong in asking questions about what you don’t know and that is the best way to learn and avoid troubles of breaking the rules or being criticized for doing the wrong thing and this is what newbies are fond of doing so well they just act ignorantly without asking questions or even reading about how things are done here and when they are being criticized they easily feel discouraged and think people here are too harsh on them which is not really the case.