Original Topic: [Voting 2025] Bitcointalk Community Awards 🏆Author: icopress
This year, the Bitcointalk Community Awards go celebrates its
6th anniversary! As dey dey do am before, your vote na wonderful opportunity to take express appreciation to those special people wey give their everything to our community and contribute to the improvement of our beloved forum. As we take look back on 2025, remember which events and users wey give you great impact. Just like last year, all the prizes na voters Dem go give. 🏆
What prizes await the winners?This year, our sponsor 🔥
Bustabit.com,
[C]ryptioS dey take care of the prizes! This year, we go have
20 winners, each go collect $150 each for their Bitcoin addresses. Based on the voting dynamics for previous years, we go have two main pools, each with the same number of participants. For courtesy of
GazetaBitcoin, they go get another special raffle with a personalized
BTC Romania wey get custom plastic card + $200! 🎁
Note.
|
| |
| |
| |
| Pool #2 (0-99) | | Pool #1 (0-99) | | Pool #3 (All voters) | |
|
| |
| |
| |
| 10 winners at $150 | | 10 winners at $150 | | Special Raffle | |
|
| |
| |
| |
| | | | | | |
How e dey works?For 60 days, public voting go dey open, wey be say any active user go fit join. Any user get right to take create e own separate campaigns
thread, Also for this year the " vote power" rule go apply to vote wey Dem cast for 1st place winners for 2024 BCA, that type of vote go dey counted as 0.75 to 1
➥ Note.
- You fit vote for up to 3 users for each category ➥ Note.
- You must talk why you dey vote for the person. ➥ Note.
- You must get 10 earned merits for 120 days before you go fit vote / Nominees not fit send you merits to person wey go vote for them ➥ Note.
| Custom title | Description of the Nomination |
|
|
|
| Hero of Good | Them go give the award to person wey no be leader before! 
This person go don dey serve this community and e go don leave better name ,person wey be say e name dey show the real spirit of cypherpunk. Heros wey don die too suppose get this award!
|
|
|
|
| Forum Ninja | Them go give this award to person wey be say e name dey stand for trust and wisdom. 
Them dey always get users for this crowd wey be say the wey dem dey write and their objective gallant, those users wey be say everything we Dem de do de everywhere and those ones wey be say you no fit imagine say Dem no dey Bitcointalk.
|
|
|
|
| Bitcoin Geek | Them go give this award to person wey you feel say na e dey helpful the most for matters wey dey related to Bitcoin.
Tell us which of your person wey too dey passionate about Bitcoin, wey fit easily tell you about all those things wey you no even Sabi or who just chose ASIC for your grandma.
|
|
|
|
| Best Event | Which of their event matter do you the most?
This nomination na to take show respect to the most useful events for crypto community or the one wey dey important to you personally. Na the third annual award be this, you fit only vote or nominate important events wey happen for 2024.
|
|
|
|
| Best Project | We dey talk about business or any project wey dey present on Bitcointalk. 
|
|
|
|
| Discovery of the Year | Or one of the most unexpected and at the same time categories wey de iconic, wey show say the forum still dey alive.
No be only JJC Bitcoiners Dem go give , but those users wey dey active and de participate for the life of the forum since .... Even sef you fit nominate your best Bitcointalk friend!
|
|
|
|
| Help Buster | Them go give the award to the most outstanding volunteer wey de do work wey go the community go gain from. 
Them go give the award to the most outstanding volunteer wey de do work wey go the community go gain from.
|
|
|
|
| Craft Master | Them go give this award to people wey be say Dem really like weytin Dem de do weather na to work or because say Dem just like to de do am.
We de think say this award Dem suppose give the person e deserve am among collectors,mangers,escrows, designers wey really de passionate about sports and p2p wey de motivate others make Dem dey bet for BTC.
|
|
|
|
| Local Hero | You wan vote for your friends? Great! 
We know say plenty users no de pass their local sections, so we go like know which person name the represent this or that community. Well make we see which person community de united pass
|
|
|
|
| Miss Bitcointalk | Sha na girls de down for this Bitcointalk, 5 to 1, them still dey wonderful, interesting and important to us. I know say to choose three winners from our beautiful girls go be wahala, but Sha we go stee try.
Who you think say e suppose be Miss Bitcointalk?
|
|
|
|
_________________ | _________________ | |