MarryWithBTC (OP)
Newbie
Offline
Activity: 20
Merit: 1
|
 |
March 11, 2025, 10:19:12 AM |
|
Wetin dey, my Bitcoin family! I dey go by di name "MarryWithBTC," and no be lie, di name get weight! Dis year, by Baba God grace, I wan do something wey fit make me enter Bitcoin history—I wan pay my bride price with Bitcoin! Di reason wey make me wan do dis thing special wella, and I go like share am with una: My Papa Time vs How E Be TodayMy papa dey always tell us how e take marry my mama with just ₦50 back in di day. My people, una fit imagine?  But today, if you wan marry woman for Naija, e no be beans at all. Depending on di tribe, you fit spend ₦1 million to ₦3 million or even more. Naira don lose value sotay e be like say na different currency dem take marry before! But wait o, Bitcoin no dey lose value like naira. If I use BTC pay my bride price today, e go still dey appreciate as time dey go. Who know? E fit be like say I use small money buy whole kingdom for future! Marriage Wey Get Value We Go Fit Look Back OnFast forward 20 years from now, me and my madam go sit down dey reason how many Bitcoin I take marry her. We go check di price and either we go laugh or we go cry small  . But anyhow e be, e go be sweet history for us! Regret or Joy—Make History Judge Me!Dem dey always talk about dat guy wey use Bitcoin buy pizza dat year. But me? I wan create my own history! Whether we go regret or we go happy later, e no matter—di story go sweet. First for Africa? Maybe!I never hear say any Nigerian or African don use Bitcoin pay bride price before. If you don hear, abeg gist me! But until I see proof, I go assume say I be pioneer for dis matter! Imagine my unborn pikin hearing say dia papa make history with Bitcoin. 🚀 Wedding Anniversary Tradition with Bitcoin PriceTo make di whole thing even sweet, I go keep di wallet address wey I take pay di bride price. Every year for wedding anniversary, me and my madam go dey check di price of Bitcoin. Who know? E fit make us love each other more! Di Journey Don Start!Dis my big step fit happen anytime from now—maybe before March go end. I go dey update una as e dey go, from di negotiation with her family to how di Bitcoin transaction go take happen. Una go hear everything firsthand! Abeg, make una wish me luck as I start dis journey. If you get advice, joke, or anything wey fit help, abeg drop am here. Make we make dis thing fun and engaging! Who know? Maybe after my story, some of una go wan marry with Bitcoin too! Much love, MarryWithBTCDi translation from here - https://bitcointalk.org/index.php?topic=5527472.msg64983873#msg64983873
|
|
|
|
Doan9269
|
 |
March 11, 2025, 11:41:22 AM |
|
But wait o, Bitcoin no dey lose value like naira. If I use BTC pay my bride price today, e go still dey appreciate as time dey go. Who know? E fit be like say I use small money buy whole kingdom for future!  It's a good thing to do, paying your bride price with Bitcoin, but know this that you will have to consider some things in mind before starting, know if the parents (your in-law) will appreciate and accept bitcoin from you or not, you can have an idea of that from your wife to be, also know that if you pay them the bride price in bitcoin, the money has left your reach and possession to their own end, now the question is whether if they are going to hold the bitcoin given as bride price or spend it as they receive it, you will have to agree with me that each family has their own local customs and traditions when it comes to how they deal with bride price money, so it will not be a challenge if they are accepting for bitcoin in the first place to be used as bride price.
|
|
|
|
Solodoski
Member

Online
Activity: 63
Merit: 22
|
 |
March 11, 2025, 12:36:57 PM |
|
Even if paying your bride price with Bitcoin is a good thing, marriage is a traditional rite that follows certain rules based on the family and ethnic nationality in question. The tradition of a typical African family will make it deficult for most families to accept Bitcoin as payment for part of the marriage rites which are mostly paid in cash.
Another issue is that paying your marriage bride price with Bitcoin knowing fully well that it's something that will be spent for the marriage activity will only lead to loss due to charges and the fact that if the market experience correction before the family eventually trade it back to fiat, it might not be enough for the things it's supposed to be used for.
There's no point trying to pay your bride price in Bitcoin when most of what it will be used for will be purchased using fiat.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2996
Merit: 1244
Once a man, twice a child!
|
 |
March 11, 2025, 02:09:41 PM |
|
But wait o, Bitcoin no dey lose value like naira. If I use BTC pay my bride price today, e go still dey appreciate as time dey go. Who know? E fit be like say I use small money buy whole kingdom for future!  Who tell you sey Bitcoin nor dey lose value? Check d price in 2022 and now you go realize sey nor be d same thing. Just like Naira, e dey lose too, d only difference be sey Bitcoin get dat nature to rise over time after e dump. Dat wan na sure.
Anyway sha OP, d thing wey you carry for mind to do nor be bad thing but na bad timing and unnecessary exposure and gbege for yourself. You sabi how insecurity nor be anybodi friend for we kontry now. Doing dat go mean sey you just wan expose yourself to risk where nobodi send you work oh. We dey preach privacy and anonymity for dis industry. Nor go use youthful exuberance take expose and cause yourself regrets. If boys hand touch you, you go realize how needless d points wey you wan prove dey.
|
|
|
|
| . betpanda.io | │ |
ANONYMOUS & INSTANT .......ONLINE CASINO....... | │ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ █████████████████████████ ████████▀▀▀▀▀▀███████████ ████▀▀▀█░▀▀░░░░░░▄███████ ████░▄▄█▄▄▀█▄░░░█▄░▄█████ ████▀██▀░▄█▀░░░█▀░░██████ ██████░░▄▀░░░░▐░░░▐█▄████ ██████▄▄█░▀▀░░░█▄▄▄██████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀░░░▀██████████ █████████░░░░░░░█████████ ████████░░░░░░░░░████████ ████████░░░░░░░░░████████ █████████▄░░░░░▄█████████ ███████▀▀▀█▄▄▄█▀▀▀███████ ██████░░░░▄░▄░▄░░░░██████ ██████░░░░█▀█▀█░░░░██████ ██████░░░░░░░░░░░░░██████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀▀▀▀▀▀█████████ ███████▀▀░░░░░░░░░███████ ██████▀░░░░░░░░░░░░▀█████ ██████░░░░░░░░░░░░░░▀████ ██████▄░░░░░░▄▄░░░░░░████ ████▀▀▀▀▀░░░█░░█░░░░░████ ████░▀░▀░░░░░▀▀░░░░░█████ ████░▀░▀▄░░░░░░▄▄▄▄██████ █████░▀░█████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | .
SLOT GAMES ....SPORTS.... LIVE CASINO | │ | ▄░░▄█▄░░▄ ▀█▀░▄▀▄░▀█▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████████ █░░░░░░░░░░░█ █████████████ ▄▀▄██▀▄▄▄▄▄███▄▀▄ ▄▀▄██▄███▄█▄██▄▀▄ ▄▀▄█▐▐▌███▐▐▌█▄▀▄ ▄▀▄██▀█████▀██▄▀▄ ▄▀▄█████▀▄████▄▀▄ ▀▄▀▄▀█████▀▄▀▄▀ ▀▀▀▄█▀█▄▀▄▀▀ | Regional Sponsor of the Argentina National Team |
|
|
|
Sonia_123
Member

Offline
Activity: 336
Merit: 90
|
 |
March 11, 2025, 02:22:33 PM |
|
Na good idea,but you know sey bride price money na share them dey share am for the family kinsmen, na only Father's consent fee him go eat alone, because na traditional rite wey you no fit chop alone no matter how small, you go comot for there give some of the family members in form of dash make e no be sey you dey greedy, and remember Bitcoin na digital money no be physical money wey we dey touch, so na how him wan take share am, and dis kind money people dey like touch am as in form of blessing make e follow them too. Nigeria tradition no be joke oooo,. Ok now make we sey her father gree, and him sabi Bitcoin wetin you go give the spokes man inside the envelope where everybody dey look am, him no go fit lie because na tradition, the gods fit strike am,you never see where groom meet all the demand of the bride price,but the colanut wen never reach the marriage venue,them done dey fine am, before dem come bring am, so to me the only advice when I go give you be sey aside from the money wen dem go use for the bride price any special exra package wey you get for your Father-in-law you fit put am for Bitcoin, because no be all are siblings too fit accept that idea, some of them fit even think sey you wan scam them,even P.O.S sef dem no dey use or take transfer for bride price na him you wan go use Bitcoin.Naija no dey play with tradition.
|
|
|
|
Majestic-milf
|
 |
March 11, 2025, 02:47:38 PM |
|
Anyway sha OP, d thing wey you carry for mind to do nor be bad thing but na bad timing and unnecessary exposure and gbege for yourself. You sabi how insecurity nor be anybodi friend for we kontry now. Doing dat go mean sey you just wan expose yourself to risk where nobodi send you work oh. We dey preach privacy and anonymity for dis industry. Nor go use youthful exuberance take expose and cause yourself regrets. If boys hand touch you, you go realize how needless d points wey you wan prove dey.
Baba e good as you open the Op eyes with these reasons o. Nah only for naija wey when person use crypto we police pipo go think say nah yahoo person or e dey into fraudulent activities. E go be novel idea to use Bitcoin pay bride price but the question nah say Op go fit ready for the unnecessary attention this him stunt go bring or again, will the parents of the bride accept such a means of payment? Nothing bad for all the ideas Op bring o, but make e no be like say in a bid to do something wey nobody don fit do, him go come bring more wahala instead of good.
|
|
|
|
sokani
|
 |
March 11, 2025, 03:19:56 PM |
|
Wetin dey, my Bitcoin family!
I dey go by di name "MarryWithBTC," and no be lie, di name get weight! Dis year, by Baba God grace, I wan do something wey fit make me enter Bitcoin history—I wan pay my bride price with Bitcoin!
If you just want make name to enter history books as the first person ever to pay pride prize in Bitcoin, no wahala, I no go talk you out of it. But remember say when you go down this path, you go breach your privacy and also the message wey you go send to people be say you get enough Bitcoin. With the insecurity issues wey dey awa country, you fit end up making yourself potential target for robbery. So this action of yours fit make you famous and at the same time bring you misery and regrets.
|
|
|
|
Stepstowealth
|
 |
March 11, 2025, 05:06:09 PM |
|
I dey go by di name "MarryWithBTC," and no be lie, di name get weight! Dis year, by Baba God grace, I wan do something wey fit make me enter Bitcoin history—I wan pay my bride price with Bitcoin!
Maybe na this our generation go fit dey accept BTC for our pikin wey dem come marry based on say we get the knowledge from small cun enter old age, but if na this our generation of parents, I advise say make you follow the one wey dem know, nor go try do anything foreign because normally na traditional rites and nor be only one person dey chop pikin bride price because nor be only one person train pikin as our people dey normally talk. If you carry BTC give them, how dem wan take share am among the papa's dem?
|
|
|
|
Dailyscript
Full Member
 
Offline
Activity: 448
Merit: 163
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
 |
March 11, 2025, 05:30:10 PM |
|
My broda this thing wey you tak so eh e funny but on a different thought na something wey fit dey possible. The way i don build my mind na say payment na payment o. Whatever way wey person wan use pay you e no mean as long as na the kind payment wey you go accept. As you know say bride price list the money they big small e no go bad sef say they pay my sister birde price with am so that i go get more profit before i even convert am to naira.
|
|
|
|
Frankolala
|
 |
March 11, 2025, 06:49:37 PM |
|
OP, did you choose to translate your thread in pidgin, because I saw this thread in politics and society board, but it seems that you didn't get the replies that you wanted. It's good that you bring down some topics related to our own culture in the local board and not in general board. However, paying your bride price with bitcoin is good but don't you think that those bitcoin are worth keeping for another cycle for you to reap good profits from it. You must convert your bitcoin to fiat before your inlaws will accept the bride price.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Cryptomultiplier
|
 |
March 11, 2025, 08:18:03 PM |
|
My broda this thing wey you tak so eh e funny but on a different thought na something wey fit dey possible. The way i don build my mind na say payment na payment o. Whatever way wey person wan use pay you e no mean as long as na the kind payment wey you go accept. As you know say bride price list the money they big small e no go bad sef say they pay my sister birde price with am so that i go get more profit before i even convert am to naira.
Una dey aware say in some cases, if the marriage between man and woman no work out, them go divorce. That is, the woman's people go gat return the bride price. So, if the bride price was paid in Bitcoin as at the time when the price of Bitcoin was lesser, don't you think it is going to be a serious wahala to return the bride price in case of a divorce, when also, the price of Bitcoin is higher and at perhaps, a new ATH than before? Now you see a reason why bride price is always cheaper instead of so expensive as others may think, and easy to receive as much as it is to return to the other party.
|
|
|
|
Bravethug
Newbie
Offline
Activity: 18
Merit: 5
|
 |
March 11, 2025, 10:26:25 PM |
|
Wetin dey, my Bitcoin family!
I dey go by di name "MarryWithBTC," and no be lie, di name get weight! Dis year, by Baba God grace, I wan do something wey fit make me enter Bitcoin history—I wan pay my bride price with Bitcoin!
If you just want make name to enter history books as the first person ever to pay pride prize in Bitcoin, no wahala, I no go talk you out of it. But remember say when you go down this path, you go breach your privacy and also the message wey you go send to people be say you get enough Bitcoin. With the insecurity issues wey dey awa country, you fit end up making yourself potential target for robbery. So this action of yours fit make you famous and at the same time bring you misery and regrets. I think the op should consider some things before embarking on such journey, one thing the op should consider is whether the parents of the bride is even aware of bitcoin to even accept it in the first place, another thing to consider is the unnecessary exposure of privacy, the country we are, is been governed by gullible minds who are after hunting down anyone suspected to by either a bitcoiner or crypto person because of their inability to differentiate between fraudsters and legitimate tech guys, so for me there are things that are unnecessary considering the county we find ourselves in. Just as you said, if he decides to do this, it may be a history created by him at the same time, he may be queried for it and may end up blaming himself for taking such decision, there's nothing bad in what the op has decided to do but the problem is just the country and how timid minded people can be because of lack of awareness and unavailability of the right information about technologically related innovation.
|
|
|
|
Ota.collins
Newbie
Offline
Activity: 43
Merit: 0
|
 |
March 12, 2025, 09:29:23 AM |
|
Wetin dey, my Bitcoin family! I dey go by di name "MarryWithBTC," and no be lie, di name get weight! Dis year, by Baba God grace, I wan do something wey fit make me enter Bitcoin history—I wan pay my bride price with Bitcoin! Di reason wey make me wan do dis thing special wella, and I go like share am with una: My Papa Time vs How E Be TodayMy papa dey always tell us how e take marry my mama with just ₦50 back in di day. My people, una fit imagine?  But today, if you wan marry woman for Naija, e no be beans at all. Depending on di tribe, you fit spend ₦1 million to ₦3 million or even more. Naira don lose value sotay e be like say na different currency dem take marry before! But wait o, Bitcoin no dey lose value like naira. If I use BTC pay my bride price today, e go still dey appreciate as time dey go. Who know? E fit be like say I use small money buy whole kingdom for future! Marriage Wey Get Value We Go Fit Look Back OnFast forward 20 years from now, me and my madam go sit down dey reason how many Bitcoin I take marry her. We go check di price and either we go laugh or we go cry small  . But anyhow e be, e go be sweet history for us! Regret or Joy—Make History Judge Me!Dem dey always talk about dat guy wey use Bitcoin buy pizza dat year. But me? I wan create my own history! Whether we go regret or we go happy later, e no matter—di story go sweet. First for Africa? Maybe!I never hear say any Nigerian or African don use Bitcoin pay bride price before. If you don hear, abeg gist me! But until I see proof, I go assume say I be pioneer for dis matter! Imagine my unborn pikin hearing say dia papa make history with Bitcoin. 🚀 Wedding Anniversary Tradition with Bitcoin PriceTo make di whole thing even sweet, I go keep di wallet address wey I take pay di bride price. Every year for wedding anniversary, me and my madam go dey check di price of Bitcoin. Who know? E fit make us love each other more! Di Journey Don Start!Dis my big step fit happen anytime from now—maybe before March go end. I go dey update una as e dey go, from di negotiation with her family to how di Bitcoin transaction go take happen. Una go hear everything firsthand! Abeg, make una wish me luck as I start dis journey. If you get advice, joke, or anything wey fit help, abeg drop am here. Make we make dis thing fun and engaging! Who know? Maybe after my story, some of una go wan marry with Bitcoin too! Much love, MarryWithBTCDi translation from here - https://bitcointalk.org/index.php?topic=5527472.msg64983873#msg64983873Good thoughts, but this depends mainly on your in-laws. If your in-laws are in support, then get Guinness record to record una as first couple to pay bride price with bitcoin
|
|
|
|
AmaGold70
Full Member
 
Offline
Activity: 329
Merit: 103
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
 |
March 12, 2025, 10:42:36 AM |
|
OP this thing you dey for make sense o, but you need to understand say our parents, your in-laws no be Gen z wey know the value of Bitcoin. Na naija we dey so and no be every tribe dey even collect cash transfer talk more of Bitcoin wey Dem no know how e be. Abeg I dey beg una for this forum, in as much as we want make Bitcoin dey acceptable make we fit use am dey buy things eh, abeg make una no carry am enter our culture and tradition, na money wey kins men go share na em you wan play with so o. Lol, let's just stick to the tradition of paying bride price with cash.
|
|
|
|
Roseline492
|
 |
March 12, 2025, 11:27:10 AM |
|
Who told you Bitcoin does not loss value?, Bitcoin is not a fiat so it can loss value at anytime, for instance you remember when it was $107k and now, how much value it has lost, so actually any asset with a high volatility is prone to either loss value or gain it. However we understand that you can use so many mode of payment in pride prize but I have not seen were Bitcoin is use instead of our money, you should no that pride prize are supervised by an elderly people from the family and you are not only settling the lady but also the parents, extended families and other persons depending on the tradition, so how can Bitcoin be a use case to this?.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Anayochukwu
Member

Offline
Activity: 61
Merit: 37
|
 |
March 12, 2025, 06:37:17 PM |
|
There are many ways to be in Guinness world record @OP, Laszlo Hanyecz used 10,000 Bitcoin to buy pizza, right? You can do the same, I fit connect you to where you go fit use Bitcoin buy fufu or land sef and enter the Guinness world record but abeg no go near our culture and tradition. You wan use decentralized currency pay bride price. Hahahaha, in my tribe you can't even do cash transfer, you must provide raw cash because the money is not only for your in-laws alone but for the entire kindred. You should also think about this the other way around, what if after using Bitcoin to pay your bride price and it dips more than the dip and it losses value in your next marriage anniversary?
|
|
|
|
MarryWithBTC (OP)
Newbie
Offline
Activity: 20
Merit: 1
|
 |
March 12, 2025, 11:33:21 PM |
|
Who told you Bitcoin does not loss value?, Bitcoin is not a fiat so it can loss value at anytime, for instance you remember when it was $107k and now, how much value it has lost, so actually any asset with a high volatility is prone to either loss value or gain it. However we understand that you can use so many mode of payment in pride prize but I have not seen were Bitcoin is use instead of our money, you should no that pride prize are supervised by an elderly people from the family and you are not only settling the lady but also the parents, extended families and other persons depending on the tradition, so how can Bitcoin be a use case to this?.
I am afraid that you are mixing this up. Bitcoin does not lose value, it is fiat that losses value. 1BTC = 1BTC but that cannot be said about our naira that loses value so fast because of inflation. I also read where other people said so above, it will look like bitcoin loses value when you measure it with fiat. I used to think that bitcoin loses money until I read one book that exposed me to the truth. OP this thing you dey for make sense o, but you need to understand say our parents, your in-laws no be Gen z wey know the value of Bitcoin. Na naija we dey so and no be every tribe dey even collect cash transfer talk more of Bitcoin wey Dem no know how e be. Abeg I dey beg una for this forum, in as much as we want make Bitcoin dey acceptable make we fit use am dey buy things eh, abeg make una no carry am enter our culture and tradition, na money wey kins men go share na em you wan play with so o. Lol, let's just stick to the tradition of paying bride price with cash.
For anybody to make history, you must do something wey be like say e no dey normal. I don already plan myself. I go teach my wife to be bitcoin. If I pay the bride price, she fit use exchange convert it for her parents. How you see am?
|
|
|
|
Oshio-man
Member

Offline
Activity: 280
Merit: 61
|
 |
March 13, 2025, 04:27:56 AM |
|
No go expose yourself to your in-laws say u na bitcoiners and u no wetin go follow because hunger dey d country and it will make your in-laws to bills wat u will never forget in your life, if truly u love that girl and u are planning to marry from that responsible family, no let dem no say u have bitcoins in your wallet to finance d marriage because u don't no who is who dis days that will put u for trouble by telling d EFCC that u have bitcoins and u even use some to pay your bribe price, I believe u no wat will follow wen d EFCC enter d matter, I will advice u to hide yourself if truly u want to enjoy your bitcoins.
|
|
|
|
AmaGold70
Full Member
 
Offline
Activity: 329
Merit: 103
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
 |
March 13, 2025, 08:40:56 AM |
|
OP this thing you dey for make sense o, but you need to understand say our parents, your in-laws no be Gen z wey know the value of Bitcoin. Na naija we dey so and no be every tribe dey even collect cash transfer talk more of Bitcoin wey Dem no know how e be. Abeg I dey beg una for this forum, in as much as we want make Bitcoin dey acceptable make we fit use am dey buy things eh, abeg make una no carry am enter our culture and tradition, na money wey kins men go share na em you wan play with so o. Lol, let's just stick to the tradition of paying bride price with cash.
For anybody to make history, you must do something wey be like say e no dey normal. I don already plan myself. I go teach my wife to be bitcoin. If I pay the bride price, she fit use exchange convert it for her parents. How you see am? You know say on the day of the marriage if your wife give you drink, you go put money inside after you don drink am finish abi? So wetin you go put inside the drink, na Bitcoin wey we no dey see or feel na em you wan put inside glass? Bro are you on colos? Lol, e dey good say you wan teach your wife to be a bitcoiner oo but how you expect your bride to do exchange from Bitcoin to naira on the day of the marriage because cash must be presented no matter what. E be like you go invite me for this marriage make I come see how you go run am.
|
|
|
|
MarryWithBTC (OP)
Newbie
Offline
Activity: 20
Merit: 1
|
 |
March 15, 2025, 10:17:06 PM |
|
OP this thing you dey for make sense o, but you need to understand say our parents, your in-laws no be Gen z wey know the value of Bitcoin. Na naija we dey so and no be every tribe dey even collect cash transfer talk more of Bitcoin wey Dem no know how e be. Abeg I dey beg una for this forum, in as much as we want make Bitcoin dey acceptable make we fit use am dey buy things eh, abeg make una no carry am enter our culture and tradition, na money wey kins men go share na em you wan play with so o. Lol, let's just stick to the tradition of paying bride price with cash.
For anybody to make history, you must do something wey be like say e no dey normal. I don already plan myself. I go teach my wife to be bitcoin. If I pay the bride price, she fit use exchange convert it for her parents. How you see am? You know say on the day of the marriage if your wife give you drink, you go put money inside after you don drink am finish abi? So wetin you go put inside the drink, na Bitcoin wey we no dey see or feel na em you wan put inside glass? Bro are you on colos? Lol, e dey good say you wan teach your wife to be a bitcoiner oo but how you expect your bride to do exchange from Bitcoin to naira on the day of the marriage because cash must be presented no matter what. E be like you go invite me for this marriage make I come see how you go run am. I wonder why this concept dey hard many people to understand, even when I don explain am like to primary school people. You been read where I talk say if I send the money, them fit exchange am to fiat in exchange by themselves. If them exchange am, naira never come? Even at that, that money dem dey put for cup, na em be bride price?
|
|
|
|
|