Bitcoin Forum
September 14, 2026, 10:36:46 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Wanting so much but getting less  (Read 437 times)
Agbamoni
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1176
Merit: 684


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
June 04, 2025, 10:59:40 PM
 #21


No blame people abeg, the country no easy and no be everybody get enough to fit lock some for years because if na for us to invest when the market dey bad in the bear market, we'll have to hodl for some years at minimum two and this time self people no get assurance say the market go soft for them when things return to normal...

U talk true 4 here. No be say the plan to leave the thing for long na bad thing o, in fact na who no like better thing na. The thing be say, e they like wetin you talk for here, the countri done hard, everywhere wey person fit put hand, even local investment sef done kechi. If you get luck get business wey they move, the stupid government officials and community boys go they disturb you up and down to extort from you.

When you com look all of these tin, you go see say you never ready to leave money yet for a long time if not you go owe debt wey no nice which defeats the idea of investing for long term. I dey always talk am say e get the level way person go reach we go know say time done reach we fit invest.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pressurizedem
Full Member
***
Offline

Activity: 545
Merit: 102



View Profile
August 24, 2025, 10:30:54 AM
 #22

Man dey hustle everyday so that him life and that of him family members go better, but wetin be the outcome of all this, sometimes e no go just dey has planned.
Them dey always talk say nature has it own plan for you, you dey plan your own, but nature go bend you go where e wan carry you go. When you see things like that, you go blame yourself? You gat to endure too because we never can tell what will happen in the nearest future, whether the kind of life we will live after now will be way more better than this.
That is why it is important  never  to give up, because in the twinkling of an eye, anything can happen.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!