Bitcoin Forum
April 05, 2026, 05:21:15 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Be at alert when trading using P2P.  (Read 290 times)
Donk1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 152


View Profile WWW
August 07, 2025, 10:48:10 PM
 #21

My pipo Una well done, I sure say all of us don dey aware say of how different types of the wahala of scam dey come out everyday world wide but the good news be say information and better updates of how all dis scammer dey carry out their scam dey reach us for internet and I sure say many of us self don get first hand experience put.
 So today I just say make I enter twitter check for news way concern this our bitcoin as e dey good to always dey updated as I dey scroll I can see one scam about P2P on bybit I know say this one no be the first issue way dey happen for bybit but I just still say make I can share am with Una for this our  Nigeria local board make all of us for dey updated
De question now na how dem take dey do am ?
 Dis scam now na about fake alert scheme way all dis P2P vendors don dey use for exchange This one do go initiate the send then off their data once dat way, Ur bank go alert receive incoming transfer but when you check no money go actually come so e go show failed na example of watin I dey talk so dey this link .

https://x.com/shalliiswago/status/1953207753352098241?t=FBoyuJcpvEEwg5Xhw3y52Q&s=19

https://www.talkimg.com/images/2025/08/07/US2RJ2.jpeg[/img]
[img https://www.talkimg.com/images/2025/08/07/US2Tbc.jpeg[/img]

 So waiting I dey try talk be say make we dey very careful when we dey do transactions wey concern P2P and before we go release any of our coin make we first confirm say we don see Money for account Nia make am e no good to dey rush dey do something especially when e concern our coin . Una thank you for Una time make all of us stay informed with scam make we no fall victim.
Fiatless
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1246
Merit: 1022


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 08, 2025, 04:36:15 AM
 #22

This bybit matter seff e don dey too much oo, me I don kukuma comot body because I no get strength for all their things even the bitget wey I use seff sometimes I dey see sometimes wey dey discourage me talk more of say I come go use bybit wey naim be the home of scammers. Omor na to just avoid that platform oo, because the scam attempts don dey too much make person no come dey with fear for him mind which strategy them don modify again, because as far as say these guys don dey take these things serious like this belike say dem dey catch some people once once and that go dry motivate them to do more.
The matter don also tire me oh. And the thing bi like say the management of these exchanges no wan act immediately. But apart from Bybit and Bidget which other exchanges person fit use for this country? Since complain don too much for these two platforms the best option na to switch to another exchange. Nigeria government bin approve two exchanges Quidax and Busha. I no no if anybody don use them?

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Uhwuchukwu53
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 166



View Profile
August 09, 2025, 01:04:38 PM
 #23

You did what you were supposed to do, I don’t think this scam trick is an upgrade because it is so basic. When I use to run a business when I was selling hairs before I let a customer take my hair I must confirm that I have received the money if it was transferred to my account and this are people I see physically many times so I see this trick as basic. You never needed him to send you a receipt of payment, when the buyer say they have paid you go to your account to see for yourself.

In addendum to this your point of confirmation, it's unwise to put trust on human when it has to do with financial transaction hundred percent one must apply factor of safety by checking always and confirm even if it's physical transaction where such person is known because mistake can occur, some things many see as scam may not really be if carefulness is applied and knowing too well that anything money can destroy relationship even if it's biological brothers, issue of confirmation when transaction is initiated should be the first to who ever that is releasing the token or selling.

Rockson1
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 334



View Profile
August 09, 2025, 02:48:30 PM
 #24

My problem is already shifting from these scammers to the exchange itself because personally I think they’re doing absolutely nothing about these things and already giving these scammer so much edge and leverage to doing these things they do.
I also had one encounter with one of those scammers but not on bybit but rather on Bitget and guess what? Even after I opened a dispute seeking the attention of customer care, but funny enough the coin was released and nothing was done and I wonder how many persons would have fallen victim if such scam.

The cases with bybit is becoming increasingly common and it also seems the exchange is doing nothing about it, I’m sure it will dawn on them when people starting moving from them to other reliable exchanges but I’m not sure that will be possible because will Nigerian just want the easy way.
It got me worried that these exchanges have not done anything to stop this rubbish as we have seen in their P2P platforms, this is the height of it all, the way things are going, very soon people will be accusing them directly, I think the most report about these shits is either from bybit or bidget this is too bad, when you complain nothing will be done about it, my own encounter was that the buyer was negotiating with me when he was supposed to have sent the amount he saw when the P2P trade was initiated, I laughed, he begged severally I said bro please can you pay up fast, after several attempt by him to see if he can convince me failed, he cancelled the trade and this was actually in bybit, that's experience was crazy, one of them even refused to send #200 that's was on top of my money i told him that the money will be completed before I could complete the trade, we see this things now and then, we just have to be careful that's all.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!