Bitcoin Forum
January 19, 2026, 12:30:59 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Bitcoin Critic.  (Read 215 times)
Judith87403
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 289



View Profile WWW
December 08, 2025, 08:18:37 PM
 #21


As Nigerians we have to embrace bitcoin investment without doubt, like the black rock ceo said, let us change our mentality and thought about bitcoin and have a positive mindset towards bitcoin.
I go say Nigeria na one of the African countries way get the highest number of bitcoin enthusiasts for the continent. We hold am strong because we know as the country be and the government no really send us. Na why as naija person you must sabi wetin dey make opportunity no pass you by but as you dey hustle for better make you still know say scammers still dey and anything way promise you put 2k to get 10k na scam.
If you check am true true, very few people for we continent dey actually dey invest for Bitcoin, majority no dey really invest, people dey mostly dey into accumulation of altcoins and trading of Bitcoin and other coins. The reason why e dey like this be say no be everybody really get the patience to invest in Bitcoin, most people wey enter crypto enter to make quick money wey them go take dey sustain or supplement their source of income wey no dey enough to carter for their immediate needs. So no be really all these crypto enthusiasts na e dey really invest.

And yeah, no be today scammers don dey target crypto users, because them believe say anybody wey dey into crypto or Bitcoin get better block, so if you manage scam one person, you don hit jackpot.

EL MOHA
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1022
Merit: 395



View Profile
December 08, 2025, 08:43:21 PM
 #22

If you check am true true, very few people for we continent dey actually dey invest for Bitcoin, majority no dey really invest, people dey mostly dey into accumulation of altcoins and trading of Bitcoin and other coins. The reason why e dey like this be say no be everybody really get the patience to invest in Bitcoin, most people wey enter crypto enter to make quick money wey them go take dey sustain or supplement their source of income wey no dey enough to carter for their immediate needs. So no be really all these crypto enthusiasts na e dey really invest.

If you look at the narrative around for those coming into this space you will sadly see that most people came with the wrong narrative which is to get rich quick and most of all influencers that actually introduce the space for them are actually giving them wrong information that bitcoin might be too expensive for them to get the required or excess profit and this is the reason why most people fall into buying shitcoins with the next bitcoin price and we all know how it all ended.

For some it’s the lack of resources, in as far as bitcoin gives free ground to the everyone and the ability to even buy for any amount one can buy there are still people who cannot invest because it’s like they are feeding from hand to mouth.

Joy_learns_crypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 321



View Profile
December 08, 2025, 08:58:42 PM
 #23

He is not the only one, there are many other critics that have become bitcoiners eventually. I also believe there are critics who still claim to be critics, but in secret dem dey accumulate bitcoin. That is how well bitcoin don develop all these years.

That said, i no dey try force anybody wey no wan change their mind, particularly people wey dey 65 years old and above. I understand their fears and concerns with cryptocurrencies. You know say e get age wey you go reach, you basically have to reduce the risk wey you go dey expose yourself to. So if person wey dey around a certain age tell me they'll pass owning bitcoin, i can perfectly understand.
It can be true that among us here some Dey criticize bitcoin before we embrace am, and things Like Ponzi schemes their MMM and other go even make those wey Dey criticize Bitcoin to criticize am more because them see the two as same.

Yes there are critics who own bitcoin secretly, some maybe because they have businesses that them making their  ownership bitcoin open go Dey bad, other go be political reasons. And as they are critics who secretly own bitcoin, some way claim to like bitcoin fit no even own any amount of bitcoin.

 
Winna.com

░░░░░░░▄▀▀▀
░░


▐▌▐▌
▄▄▄▒▒▒▄▄▄
████████████
█████████████
███▀▀███▀

▄▄

██████████████
████████████▄
█████████████
███▄███▄█████▌
███▀▀█▀▀█████
████▀▀▀█████▌
████████████
█████████████
█████
▀▀▀██████

▄▄
THE ULTIMATE CRYPTO
CASINO & SPORTSBOOK
─────  ♦  ─────

▄▄██▄▄
▄▄████████▄▄
██████████████
████████████████
███████████████
████████████████
▀██████████████▀
▀██████████▀
▀████▀

▄▄

▄▄▀███▀▄▄
▄██████████▄
███████████
███▄▄
▄███▄▄▄███
████▀█████▀███
█████████████████
█████████████
▀███████████
▀▀█████▀▀

▄▄


INSTANT
WITHDRAWALS
 
UP TO 30%
LOSSBACK
 
 
[
 
PLAY NOW
 
]
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!