So a few weeks back I got hacked.. someone was accessing my PC remotely. I'm still.doimgy digital forensics to know how it occured. It took me some hours to discover it.
Na wa sha. I dey glad to hear sey u escape d ambush. Good to also hear sey u later find out sey na through corrupt file wey u downloaded cause am. At least u don sabi now what to avoid next time.
This hacker tried to use my Google password manager ( because it is logged into my chrome on my PC) to autofill crypto exchange websites to log in.
Dat autofill thing nor be for me at all at all. I nor dey like make sites even rememba my passwords. I dey like enta am manually by myself. I dey like take my time for anything wey money dey inside.
Do not store your seed phrase digitally, yes it may look more easier but it's has more risks. Any breach and someone else can get access to them and steal your funds...
Nice security measure. Otherwise u for cry had I known. I still dey pity those wey dey save dem passwords on their PCs.