|
Ronsbit
|
 |
January 31, 2026, 08:57:54 PM |
|
OP, the truth be say some people no go gree talk their own experience because them warn dem before them scam dem so dem no go want anybody to know wetin happen make shame no catch dem na only the ones wey no know say na wetin dey sup go open mouth talk wetin happen and their experience so that others go see and learn from am. E good say people dey open up with their scam stories o because many people dey learn from am so that dem no go fall victim if any of dem come their way. With shared information, everybody go dey on alert and be very cautious of their engagements and activities online.
|
|
|
|
|
GiftedMAN
|
 |
January 31, 2026, 10:43:35 PM |
|
OP, the truth be say some people no go gree talk their own experience because them warn dem before them scam dem so dem no go want anybody to know wetin happen make shame no catch dem na only the ones wey no know say na wetin dey sup go open mouth talk wetin happen and their experience so that others go see and learn from am. E good say people dey open up with their scam stories o because many people dey learn from am so that dem no go fall victim if any of dem come their way. With shared information, everybody go dey on alert and be very cautious of their engagements and activities online.
Some people no dey like talk about their experience too because them wam make others have the same experience so that them go also learn since them say experience na the best teacher. Scam na wetin person no supposed hide because sickness wey no get name na the one wey no dey get cure, make people dey talk so that people go learn especially newbies wey really know wetin dey happen e go also help them to run when them see person wey dey tell them wetin person don already share as to how them use scam am.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Josefjix
|
 |
January 31, 2026, 11:08:47 PM |
|
Me, I no see anything bad for talking about the kind scam wey hit you on the internet o, I know say soome people go see themselves like say them no smart enough to detect. Even the ones wey get mental health issues from drugs dey also feel say them no strong enough to say NO when taking these illicit substance. But importantly, the best solution comes when you talk it out.
When exposed, the solutions from different people will literally shock you, it's high time we stop hiding this thing.
|
|
|
|
|
Makus
|
 |
February 01, 2026, 05:51:44 AM |
|
pme reason why you should not be ashamed or afraid to share your scam story is because it can be of help to others, this would bring awareness to others so they won't make the same mistakes. Falling for a scam can be very painful and sometimes the people that ended up getting scammed might not want to speak up because it's shameful to admit that they fell for something like that.No one is above mistakes, scammers take advantage of the things you don't know to get you deceive you, that's why it's important to always go for knowledge.
|
|
|
|
clifaduna
Newbie
Offline
Activity: 27
Merit: 0
|
 |
February 01, 2026, 02:11:34 PM |
|
There is such an awkward thing: it is very embarrassing to admit that you have been deceived. But I was in this position, being completely unprepared for it. Yes, it would seem that I have read a lot and seen those who do not think about clicking on unnecessary links. But I also followed a phishing link, and all my data was leaked to a hacker. I haven't lost much, but any loss is always unwelcome, isn't it?
But here's what I realized: in the crypto world, it's better not to keep silent about such stories. If something like this has happened to you, you need to tell them. This way you will not just talk yourself out but really help others. People will learn about a new way of cheating, update their "basic knowledge," and, perhaps, will not repeat your mistakes. After all, we all learn from something; why not learn from other people's mistakes?
|
|
|
|
|
Silverstonez
Member

Offline
Activity: 71
Merit: 21
BETMOCO.com Premier casino
|
 |
February 01, 2026, 02:32:14 PM |
|
You don't have to feel shame to share your own scam story to others because it will help a lot. Just imagine how many more people who will get scam if you choose to keep your scam experience secret. We have to share our scam story always some that other can learn from it. Let's go back to the early bitcoin users assuming they didn't share their own experience to us all this best practices will see today won't be existing. But because they shared all their experiences and the risks they took to us that came to understand when you keep your coin in cex exchange not your key, not your coin and many more best practices that exist today.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1512
Merit: 1441
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
February 02, 2026, 04:32:00 PM |
|
We live in a country where fraudsters come up with new ways to scam people and most times these systems they device are hard to really tell that it's a scam but sharing your story with others is going to create an awareness for them to know what to stay away from. Don't be ashamed to share your story because of what you think that others might say, you don’t know who you might be helping.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Promocodeudo
|
 |
February 02, 2026, 04:50:15 PM |
|
We live in a country where fraudsters come up with new ways to scam people and most times these systems they device are hard to really tell that it's a scam but sharing your story with others is going to create an awareness for them to know what to stay away from. Don't be ashamed to share your story because of what you think that others might say, you don’t know who you might be helping.
Yes you're right, this where I encourage each and everyone of us to share whatever as long as it is scam related, just as you have just highlighted scam is taking another dimension in the society where we are settlers and the only way we can help us to keep sharing our experiences. Scammers aren't sleeping, they are always at it at all time trying to device means of scamming the unsuspected victims and thats why we should keep sharing our experiences wether in the social media, our environment, here in the forum to make sure that it gets to people to enable them be at alert at all time.
|
|
|
|
|
Somto9Light
|
 |
February 02, 2026, 05:04:18 PM |
|
Na true you talk like these, I no sure if na fear dey make most people not to share their scam story rather na shame dey stop them. some people fit just decide to share, at de same time dey go start to imagine waiting people go talk if they tell them about their scam story. And sometimes I no dey too blame dem because some people fit just dey laugh over the matter meanwhile ee dey serous and dey no go know say na information way the person dey pass to dem. But in my own case I wouldn't mind sharing my scam story regardless, let it not be that I'm hiding update from dem.
|
|
|
|
Cityhunter34
Sr. Member
  
Online
Activity: 826
Merit: 312
Top-tier crypto casino and sportsbook
|
 |
February 02, 2026, 05:16:06 PM |
|
Op wetin you talk na de real truth no matter how de thing take happened no dey shame to talk out because na wetin happened to another person wey other people dey carry learn. However, I no say something we no dey believe say na true wey de person dey talk but make we no dey follow those people because normally if you continue to dey reason wetin people dey do you know go fit help them. So make we know dey fear to talk out our scam story because de thing don too much everywhere and to share ram with your follow people go make them not to fall the same scam, unless na person wey no get ear or those people wey dey like quick money na him go still fall hand.
|
|
|
|
Btcdeybodi
Sr. Member
  
Offline
Activity: 812
Merit: 358
In a loud world, we need privacy 🔏
|
 |
February 02, 2026, 05:35:03 PM |
|
The rate of scam wey dey for internet now dey fear me o, person no even fit know wetin wey dey real and the ones wey no dey real again. The worst system of scamming now be say dem go first entice you make your mind first no go say na scam dem wan scam you but when dem don dey ready to execute their ulterior motive e dey dey person like magic. Recently, i friend of mine was scammed, and the way he got scammed was really very incredible because it was so real until he found out it was a scam. I would have narrated the story but i don't have the time for now because it is a very long story. Na true say make we dey share scam stories, it must not be the one that happened to us directly so that people go read about am also learn in case dem see that kind scam techniques.
|
|
|
|
|
Judith87403
|
 |
February 02, 2026, 07:11:50 PM |
|
You nailed it. Most people are ashamed to share their scam story, forgetting that silence is the greated weapon of destruction scammers has. Even those with technical know-how can fall victim, mostly with social engineering, as scam is not about dullness, it is rather about timing and psychology. If people discuss and share their scam experience, it help others to spot red flags on time and avoid the same mistakes. It can equally make way for recovery or even advice that can lessen the damage. The space of crypto and internet is big, scam is plenty, and no one is immune. A lot of us has escape some scammers today because someone said something said yesterday. To share does not mean weakness, it implies responsibility. If we do really want a community that is safer, then we have to talk, learn, and warn others publicly.
|
|
|
|
|
Marykeller
|
 |
February 02, 2026, 08:00:15 PM |
|
Na only if we share sef pesin fit help us get our money back if e dey possible.
For where that one go happen? If you loss your money in the hands of scammers, is on the long thing, forgetting it and sharing the story of how you were defrauded go do better, for others to learn from your own experience, so that them no go fall victim of the same scams. Scams related issues, hardly have our government or anybody get involved in it for people to recover their stolen money from these scammers. Na why em be sae these scammers always get scout free each time made away millions of naira from Nigerians without traces
|
|
|
|
|
MorganaX
|
 |
February 02, 2026, 09:07:17 PM |
|
I greet oh, I know say many of whona go don see dis post https://bitcointalk.org/index.php?topic=5572151.msg66317887#msg66317887I just say make I bring m come here, the truth be say: E dey always dey somehow or even shameful to share news of how you tel fall for scam especially if na social engineering scam and you come be tech pesin. De truth be say we nor suppose to dey feel dat way bcos our experience fit save others if we share and again, we don understand the scam well now and we go hardly ever fall for m again. E go pain is well well if pesin make we know come fall put bcos dem nor know m and we nor even share our experience come out. Na only if we share sef pesin fit help us get our money back if e dey possible. De internet big and scam full everywhere even our crypto space, nor forget say you don first learn from people own and date one don save you a lot, if dem nor share deir own bcos of shame or fear, you go for still don fall for de same scam. Omor this is the truth though,as those mistakes we done dey make nai dey help us and others to learn and build, and this can only reach them if they learn to share their scam story. If we no share am, how them one take learn from the cases wey go come meet them. So na as we dey share others go learn an correct themselves early, so them no go be as a victim. Scam they everywhere and na by people mistakes others they learn from it. Scam no be something wey go end now, as we dey share, people are becoming aware.
|
|
|
|
|
SmartCharpa
|
 |
Today at 09:39:37 AM |
|
De internet big and scam full everywhere even our crypto space, nor forget say you don first learn from people own and date one don save you a lot, if dem nor share deir own bcos of shame or fear, you go for still don fall for de same scam.
My broda, this internet big well well, and waiting internet don turn to dey make some people eye see no small at all. We all dey here to learn from each other, and na why people dey always share their experiences whether na mistake or benefit, so that others no go make the same mistake. For this life, man fall and man go rise again, so make we no dey ashamed of our mistakes. If we share am, people fit guide us and show us better way make we no repeat the same thing. Nobody too wise pass scam for this online, even sharp person fit still fall their trap if care no dey. When we share our experience, e dey help others open eye and e dey also help us understand how we go carefully next time. Make we no judge or laugh anybody, make we dey encourage ourselves in anything. because as e do this person today, it can happen to anyone tomorrow.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
|