The topic don talk everithin. Na last week I come dey notice say di price wey exchange dey display on their platforms no be di amount dem dey buy now. And I don't know why.
The current price in bybit exchange now is $1 is N1381.

And if you calculate with that figure with $100 that should be 138,100 naira.

But the amount u go receive with di same amount $100 from di exchange na different amount below di normal amount before.

Dem dey buy below di normal current dollar price. Why dem go display a rate and dey buy or sell with different rate wey dem no display there?