You nor need to prove anything to people about Bitcoin before dem listen to you and start investing, Bitcoin nar the sure investment, everyone has their own mindset about bitcoin, nar becos of wetin him do experience na him make am dey talk like that also him like quick money, that to your friend nor fit invest for bitcoin because him nor dey patient at all dem nor dey beg person at all to invest for bitcoin only time go tell dem.
If person dey wait make I first prove to am say bitcoin dey legit then them go stay on their own like that first oooh because I no go just bother myself with that kind stress, imagine how much growth way bitcoin don experience over the past years and person go still dey expect me to explain things give am first, anybody way dem scam na because the person too been too greedy na why them scam am but that scam now no go come make am condemn bitcoin completely.