
I don carry better news enter here this morning. E get one giveaway wey the shele for X and na for those wey get Ton wallet wey never get Chamby token before.
You fit dey wonder say wetin be Chamby token? Chamby token na one better Altcoin wey na some people for this forum create am and e don dey exist for some time now. From the information wey I don get for the thread and their X space,
https://x.com/ChambyToken, na decentralised token and e be like wetin the future go bright like sun ☀️
I dey encourage everyone wey get Ton wallet make e go their post for X
https://x.com/i/status/2063414882356134282 go drop your TON wallet, they go sama you with 5 million Chamby tokens for free as e dey hot. You fit still buy more for yourself.
Here na the link to their thread for this forum so that you go fit go get more information for yourself.
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5500380.msg66806827#msg66806827If you don't understand pigin well, below is for you.
This is an invitation to participate in an off-forum Chamby token giveaway happening on X
https://x.com/i/status/2063414882356134282 which just started this morning on X. This giveaway is for brand new Ton wallets who have not had Chamby token or purchased Chamby token before this announcement. When you drop your wallet, you stand a chance to receive 5 million Chamby tokens from the giveaway and you are not paying any money for this. You can also buy more if you like too.
Here is the link to the forum thread of this Chamby token
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5500380.msg66806827#msg66806827Good luck y'all!