Bitcoin Forum
August 04, 2026, 09:36:13 PM *
News: COLDCARD users only: critical vulnerability risks funds stored on COLDCARD devices; immediate action required
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
Author Topic: Low Income Earners Can Also Build A Bitcoin Portfolio  (Read 343 times)
EstherBtc (OP)
Jr. Member
*
Offline

Activity: 63
Merit: 8


View Profile
August 03, 2026, 06:40:21 PM
 #41

Quote from: Btcdeybodi
[/quote
The last line wey I talk for the previous post wey you quote make sense sef because wetin I talk be say person wey be pow income earner fit dey save small small money, then wen e don big small him take am invest for bitcoin den continue again, wen e don big too him collect am buy bitcoin. That kind strategy go dey better for a low income earner instead of to put himself for uncomfortable situation wen him dey do DCA.


Boss, me and you dey talk the same thing at the end of the day. My take be say if person no get money at all make em no pressure em sef at all to even invest. But if you dey see small small money wey no go worry you if you remove take invest in bitcoin do am. Na the long and short me dey talk.
Grace333
Sr. Member
****
Offline

Activity: 798
Merit: 268


Contributing to Bitcoin Network


View Profile WWW
August 03, 2026, 08:56:51 PM
 #42

Each time people ask the question. Can low earners invest in bitcoin, i try to explain saving small small, but today I have a better analogy for this explain. Let's take a bucket that was placed under a tap, if you turn on the tap and the water keeps rushing inside the bucket, no matter how long it takes that bucket will eventually get filled up provided the water keeps rushing. The water in my analogy signifies your input to bitcoin whereas the size bucket signifies the amount of bitcoin you can hold without getting emotional to sell.
However anyone can invest if they have the ambition to do so and provided they have discretionary income they can.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Bitcoin.com97
Full Member
***
Online Online

Activity: 490
Merit: 144



View Profile
August 03, 2026, 09:09:21 PM
 #43

All the attributes you listed here is absolutely correct, one don't need to have it all figured out first before starting there Bitcoin investment,slow and steady wins the race ,if you want to start earning millions before you start your investment journey,you may end up not investing at all, but if people apply these policies you listed here and also having this long term investment mindset ,they will be surprised at there portfolio, with what one is earning,you can invest small and before you know it ,time has gone so fast,time wait for know one ,it's better to utilize every opportunity given.

Makus
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 1134
Merit: 463


Na JAH dey run am


View Profile WWW
August 03, 2026, 11:31:35 PM
 #44

The summary of this thread is:
1. Invest with what you can comfortably afford
2. Buy consistently (slow and steady)
3. Bitcoin investment is long termed not a short term
4. This isn't a short cut to quick profit
5. Don't use your spending money to invest
Bitcoin investment doesn't have to always have to start with a high value amount just as you stated in the first point, if you are the type that doesn't have much then it is important to start with an amount of money that's comfortable for you. A lot of people say that investing what you can afford to lose sounds like something said to gamblers but that rule also applies In investments as well.

Bitcoin is definitely not a short cut to make quick profit the problem with most beginners is that they get unrealistic expectations probably because they don't understand much about the crypto market. Making quick profits from Bitcoin is impossible.

Asiska02
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1624
Merit: 887



View Profile WWW
Today at 12:03:04 AM
 #45

E no get as e wan be, bitcoin investment na for all and the thing no dey discriminate based on your financial status, e dey carry everybody along. Again, bitcoin no be something wey you go rush to invest into if you never too dey gallant. The best thing na make you calm down, see wetin you fit spare and if nothing go remain to spare, make you leave go double your hustle so that you go get invest for bitcoin, the market no go go anywhere. The best idea be say make you invest for the long time and if you no get money to spare, that one no fit sup and you go touch your investment which go scatter all your plans again.

▄████████████████████████▄
██████████████████████████
██████▀████████████▀██████
████████▀████████▀████████
███▀█████▀████▀█████▀███
████▄▀█▄███▀████▄█▀▄████
██████▄██████▄███▄██████
██████████▄███████████████
██████████████████████████
█████████████████████████
████████████▄█████████████
██████████████████████████
▀████████████████████████▀

.GOATED....
░░░░░░░▄▄▄██████
░░░░▄▄▀██████▀▀▀
░░░███████████
▄████████▄█████
▀▀▄▄██████▄██
██████████████▄
█████▀█████████
█████▄█████████
█▄▄▀██████▀▄██
░░███████████▀▄
░░░▀████████████
░░░░░▀████▄▄▄███
░░░░░░░░░▀▀▀████
▄████████████████▄
█████████████░▄░██
█████████████░▄░██
██████████████████
███▀░░░▀█▀░░░▀████
███░░░░░░░░░░░████
███▄░░░░░░░░░▄████
█████▄░░░░░▄██████
███████▄█████████████
█████████████████████
██░▀░████████████████
██░▀░████████████████
▀████████████████████

....THE #1 CRYPTO CASINO....
|
|
|
.PLAY NOW.
Uhwuchukwu53
Sr. Member
****
Offline

Activity: 994
Merit: 251


YiFi.io - Private Routes | No KYC | Low Fees


View Profile
Today at 06:45:34 AM
 #46

E no get as e wan be, bitcoin investment na for all and the thing no dey discriminate based on your financial status, e dey carry everybody along. Again, bitcoin no be something wey you go rush to invest into if you never too dey gallant. The best thing na make you calm down, see wetin you fit spare and if nothing go remain to spare, make you leave go double your hustle so that you go get invest for bitcoin, the market no go go anywhere. The best idea be say make you invest for the long time and if you no get money to spare, that one no fit sup and you go touch your investment which go scatter all your plans again.

Odogu you done really finish the talk, many no know say Bitcoin dey carry any body along say na how you place your mat so one ho just rest on it. To calculate and waitin one go just dey dump wey mo go worry am for bodi now be the Koko, no body wey they go burial ground with empty hand person mush go with something, as you dey buried your mind go tell you say hope dey corner but make no be like burial wey sorrow gum bodi because say one no prepared wetain go wage war if waiting him dey find never enter in side, that kind tin don spoiled many person plan as dey pursue Bitcoin.

░░░░▄▄███████████████▄▄
░░▄█████████████████████▄
██████▀▀▀███████▀▀▀██████
█████░░░░░░░███░░░░░░░█████
████░░░░░░░░░░░░░░░░░░████
█████▄░░░░░░███░░░░░░▄█████
██████████▄▄▄▄██████████
██████████▀▀░░░▀▀██████████
█████████▀░░░░░░░▀█████████
█████████░░░░░░░░░█████████
█████████▄▄░░░▄▄█████████
░░▀█████████████████████▀
░░░░▀▀███████████████▀▀
Yifi

█████████████▀▀█████
█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀░░▀███
████░████████▀░▄████
████████████████████
████▀░▄████████░████
███▄░░▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████
█████▄▄█████████████
DEX + CEX +
PRIVATE ROUTES
████████▀▀▀▀████████
████▀░░░▄▄▄▄░░░▀████
████░░█████▀▀█░░████
████░░█▄░▀░▄██░░████
█████░░██████░░█████
██████▄░░▀▀░░▄██████
█████████▄▄█████████
NON-CUSTODIAL
NO KYC
█████████████▀▀▀▀███
██████▀░▀████▀░▄░███
████▀░▄█▄░▀▀░▄██████
███▄▄██▀▀█▄▄█░░░████
███░░░█░░█▀▀█░░░████
███░░░█░░█░░█░░░████
███▄▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄████
ON-CHAIN YIELD
LOW FEES
BTC    |    ETH    |    LTC    |    XRP    |    XMR    |    BNB    |    & MORE
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Zigabel
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1064
Merit: 436


YiFi.io - Private Routes | No KYC | Low Fees


View Profile WWW
Today at 10:52:05 AM
 #47


This doesn't mean everyone should buy Bitcoin regardless of their financial situation. Emergency savings, essential expenses, and avoiding unnecessary debt should always come first. Bitcoin should be accumulated with discretionary income, not money needed for rent, food, or daily living.

The summary of this thread is:
1. Invest with what you can comfortably afford
2. Buy consistently (slow and steady)
3. Bitcoin investment is long termed not a short term
4. This isn't a short cut to quick profit
5. Don't use your spending money to invest

I would appreciate if we can also share how we were able to build our bitcoin portfolio to encourage low income earners
Dis na mata wey be say we don discuss plenty times here, and me sef i no go too blame some people d way dem dey think about to invest for Bitcoin, d economy for we country get as e be and na why e be say many pipo if you talk to dem about dis kain investment, dem go tell u say na Big man tin, say no be wetin person wey dey get small pay fit do, and you sef no go really blame dem because if you look am sef, after dem don take dia pay finish, we go com see say wetin dem need take care off too much and plus say things com too cost now for we country, any pattern wey b say you bring, e fit no work for some pipo because wetin dem dey get at the end of month or week, e no dey reach even feed dem well.

me sef dey even reason am say dis Bitcoin mata no be for evrey bodi, if you know say wetin u dey get no dey reach you well, e go beta say make you go focus on getting something wey go fit help you meet up fes, because if you com force ya sef enter d Bitcoin investment thing, you no go later enjoy am because e no go taeh you go jump out when need don arise and by dat time you go neve see any beta profit form d investment wey be say you do, e fit don even take some part of the small one wey be say u been do sef due to volatility. so if your hand no reach am, leave am, when you balance small, you fit start even the small sef, it must not be when you go fit buy 1 Bitcoin but when be say you go fit at least start without oda small small bills dem distracting you to harvest early b4 time.

░░░░▄▄███████████████▄▄
░░▄█████████████████████▄
██████▀▀▀███████▀▀▀██████
█████░░░░░░░███░░░░░░░█████
████░░░░░░░░░░░░░░░░░░████
█████▄░░░░░░███░░░░░░▄█████
██████████▄▄▄▄██████████
██████████▀▀░░░▀▀██████████
█████████▀░░░░░░░▀█████████
█████████░░░░░░░░░█████████
█████████▄▄░░░▄▄█████████
░░▀█████████████████████▀
░░░░▀▀███████████████▀▀
Yifi

█████████████▀▀█████
█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀░░▀███
████░████████▀░▄████
████████████████████
████▀░▄████████░████
███▄░░▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████
█████▄▄█████████████
DEX + CEX +
PRIVATE ROUTES
████████▀▀▀▀████████
████▀░░░▄▄▄▄░░░▀████
████░░█████▀▀█░░████
████░░█▄░▀░▄██░░████
█████░░██████░░█████
██████▄░░▀▀░░▄██████
█████████▄▄█████████
NON-CUSTODIAL
NO KYC
█████████████▀▀▀▀███
██████▀░▀████▀░▄░███
████▀░▄█▄░▀▀░▄██████
███▄▄██▀▀█▄▄█░░░████
███░░░█░░█▀▀█░░░████
███░░░█░░█░░█░░░████
███▄▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄████
ON-CHAIN YIELD
LOW FEES
BTC    |    ETH    |    LTC    |    XRP    |    XMR    |    BNB    |    & MORE
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Hewlet
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1092
Merit: 402



View Profile
Today at 11:57:15 AM
 #48

Quote from: Btcdeybodi
[/quote
The last line wey I talk for the previous post wey you quote make sense sef because wetin I talk be say person wey be pow income earner fit dey save small small money, then wen e don big small him take am invest for bitcoin den continue again, wen e don big too him collect am buy bitcoin. That kind strategy go dey better for a low income earner instead of to put himself for uncomfortable situation wen him dey do DCA.


Boss, me and you dey talk the same thing at the end of the day. My take be say if person no get money at all make em no pressure em sef at all to even invest. But if you dey see small small money wey no go worry you if you remove take invest in bitcoin do am. Na the long and short me dey talk.
If the small small money you are even talking about is in naira, believe me that such a person is not going to be capable of investing in bitcoin regardless of how much he wants to do so. your earning is one thing that determines wether or not you are capable of investing in bitcoin and if w are being really practical, an average salary earner in this Nigeria is not capable of investing in bitcoin because even with the current minimum wage, you will literally struggle to take care of yourself talk more of allowing an excess that can still go into bitcoin investment.

If you are a low income earner, it is better to look for an alternative stream of income before going into bitcoin investment. it is even better than a particular stream goes into your bitcoin investment plan while the other stream goes into your daily financial requirement. the current economic reality does not favour an average salary earner that is under the category of low income earner.

CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline

Activity: 2912
Merit: 5157


Health is Wealth, Alhamdulillah 🙏🙏


View Profile WWW
Today at 01:16:53 PM
 #49

I would appreciate if we can also share how we were able to build our bitcoin portfolio to encourage low income earners

Sure they can but it shouldn't be something they do in an attempt to make wealth as they search for quick/fast profits but instead it can be considered as a retirement plan so they can be able to invest in a comfortable way. As far as they can keep putting aside small money into Bitcoin and keep on holding for their retirement days then they can be certain of making a big profits when they decide to sell. Small income earners needs to learn how to adopt the DCA strategy and long term investment method to stand a better chance of making profits from their investments. Low income earners as their name suggests obviously don't have the capital to challenge the big dogs in the market and as such prefer to see the crypto market as a gambling ground which might favour a minority but the majority suffers so it's of no use trying to make money that way but instead focus on the bigger picture.

▄▄████████████████████▄▄
▄███████▀▀██████▀▀███████▄
████████████████████████
████████▄▄██████▄▄██████

████████████████████████
██▄▄█████████████▄▄██████
██▀▀██████████████████▄▄██
██████▀▀██████████████▀▀██
██████████████████████████
██████▀▀██████▀▀████████
████████████████████████
▀███████▄▄██████▄▄███████▀
▀▀████████████████████▀▀
 
 DΞX.fo 
▄▄██████
█████████
██████████
█████████
██████████
█████████
▀▀██████

▄███████
▄██████████
████████████
█████████████
█████████████
|
▄▄█
▄████▀
▄███▀
▄██▀▄██
█████▀▀
███████
████████
▀██▄████
▄████▄▄
▄█████▀███
▄█████▀████
█████▀███████
▀██▀█████████
|..BTC......XMR...
..USDT.....LTC...
....Fees  0.8%.....
Webutxo
Sr. Member
****
Offline

Activity: 322
Merit: 250



View Profile
Today at 06:07:51 PM
 #50

The summary of this thread is:
1. Invest with what you can comfortably afford
2. Buy consistently (slow and steady)
3. Bitcoin investment is long termed not a short term
4. This isn't a short cut to quick profit
5. Don't use your spending money to invest

I would appreciate if we can also share how we were able to build our bitcoin portfolio to encourage low income earners

In as much as I like everyone to do DCA, I don't skip reality of life and that's the fact that you can't 100% meet up with all of these you mentioned. You can buy Bitcoin with any amount you can afford to lose but you see this life, you are surrounded by problems you never expected and as a low income earner, you are likely going to look for means to look for money to solve them which is why people sold their Bitcoin as soon as they get into some financial problems.

Low income earners also do not prioritize investment, they focus on how to survive. No matter how you try to present investment to them, even if it's a high risk investments that will be scam they will not be interested talk more of Bitcoin that is low risk investment. People with less money don't often look at investing money, they look for ways to survival and increase their income before they think about investment.

Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!