When I enter Bitcoin talk, I dey worry a lot about making mistakes in within I dey do sometimes people wey sabi am dey show my errors and even though I no like to be corrected I later get say those correction dey actually improve my understanding of Bitcoin and even the way I dey write.
Na so e be for everybody wey join this forum to actually learn, you go make mistake at some and people go correct you no big deal because the forum Na public place to get legit discussion about bitcoin and other opportunities.
At the same time I also dey see new members no dey post after dey don receive harsh criticism even when wetin dey do seemed genuine.
Even within myself I dey think say correction dey important but the way dey are delivered fit influence whether someone chooses to continue dey learn or just give up.
If person stop posting because some people identify your lapses and correct you, then it clearly shows that you no ready to learn and by doing so that you dey limit your growth for the forum.
My question?
You think say constructive criticism on Bitcointalk fit encourage new members improve or, you think say e day sometime discourage them from participating where you think say the balance should be ?
Every new member should be happy that his mistake are spotted and corrected. If you stop posting because you’re being corrected then you are doing yourself. And that’s how you lose a lot of information you’re supposed to know. Because there is no way you will get to know something if you don’t contribute. You shouldn’t be scared to post. also, the forum isn’t and examination hall or the court of law for any judgment. everyone is prone to mistakes and can be corrected. The first step to success is admitting your mistakes and taking corrections while improving your self.