|
Cryptomultiplier
|
 |
September 19, 2026, 09:02:46 PM |
|
Watin you yarn na correct, because weda na Satoshi himself or majority of the miners or even if na the government, them no fit shut Bitcoin down because e stand on the three pillars of not having any kill switch until e reach the 21 million cap, the nodes and miners go continue to dey communicate with the systems of network to dey process blocks and decentralization wey be the ogbonge rule wey make am stand, no go fit fail even if Satoshi write new codes say make Dem shut am down.
|
| ████████████████████████ EARNBET ████████████████████████ | | | ⚽ 🏀 🏈 🏓 🎯 🥊 |
| ⚾ 🎾 ⛳ 🏐 🏏 🏎️ | | |
███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | HIGHEST VIP REWARDS ✔ G U A R A N T E E D
| | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | 🜲 | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█
| KING OF THE CASTLE $200K in prizes | | | [PLAY NOW] |
|
|
|
|
Btcdeybodi
|
 |
September 19, 2026, 09:21:22 PM |
|
I know say some people still believe say the creator of Bitcoin fit shut Bitcoin down for good.
E dey almost impossible for the creator of bitcoin to shut it down because wetin e mean be say him go command make all the Bitcoin modes shutdown and me and you no say that one no fit happen at at all. The only thing wey fit happen if Satoshi show yourself go be say the government fit dey use am dey manipulate the market from time to time. As e be say bitcoin dey decentralised na him make e dey difficult for anybody to control or interfere for people transactions. Make Satoshi sha dey where him dey because we no even want make him show face, because if him show face now things fit dey spoil. I no even believe say the manchi still dey alive because people wey dey when him create bitcoin don kpai finish so e no dey possible say him still dey alive.
|
|
|
|
|
Audrey Simmons
|
 |
September 19, 2026, 09:57:35 PM |
|
No body fit shut down bitcoin not even the creator.
Na true you talk, nobody fit stop Bitcoin, if not tey tey Bitcoin for done shutdown, no be now when government done dey release pressure for where Bitcoin dey, as at the early time when satoshi create Bitcoin and government begin attack, na when they for terminate Bitcoin. Even as satoshi dey anonymous, fit still be say the guy man or said group of people done kpai, the only place problem go dey na if satoshi dey alive then one day him come decide to access all those him wallets wey about 1 million Bitcoin dey inside, then crash the price, but this na overthinking.
|
|
|
|
|
Joy- maker
|
 |
September 19, 2026, 10:02:42 PM |
|
Some people for this our local board no go cease to amaze me, the first three people wey post for this thread just dey make me laugh  for their first sentence, but that's by the way. Satoshi wey creat Bitcoin, Bitcoin don pass e power. Even if government catch an nothing the baba fit do to shut down bitcoin, I no won yan too much because people wey don first write for this thread don already yan most of things wey man be won yan, but make we just get an for mind say Satoshi na bobo juice for where bitcoin dey.
|
|
|
|
|
Franctoshi
|
 |
September 19, 2026, 10:14:37 PM |
|
E get one thing way I see for this our local board way make me create this thread, one guy say if them discover satoshi say government fit put pressure and force for en body so en go close down Bitcoin. I know say some people still believe say the creator of Bitcoin fit shut Bitcoin down for good. No body fit shut Bitcoin down, even the creator of Bitcoin no fit shut am down. E get wetin we dey call psychological mind games and na wetin the government fit do if them discovered who Satoshi be so e better make them no find am than when they do then we begin to see what their plans are. Them no go win sha but abeg make e no happen because the market go definitely get some impact and e go pull us back small. Like am or not, people still dey see Satoshi like our own God wey be say if something happen to, them go begin fear. FUD get better strength oh and wetin e fit do for the market eh no be here. Your eye self no go fit believe things wey you go hear, check am na wetin dey fall the market already (FUD) then imagine when Satoshi come become part of the FUD with the different propaganda wey the government go dey push for him head. Definitely, fear (FUD) go dey the industry true true, and people go begin dey sell their Bitcoin say Satoshi fit to expose some kind things give government based on pressure, and the trust wey people get for the network fit no dey again. So e better as no body sabi who be the true Santoshi in the first place, even the government.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
[/quote] [center][table][tr][td][/td][td][size=20pt][nbsp] [size=6pt][color=#65e]█▄[/td] [td][font=arial black][size=24pt]R[/size][/font][/td] [td][size=2pt]
[color=#fec]▀[color=#fda]▀[color=#fc9]▀[color=#eb7]▀[color=#eb5]▀[col
|
|
|
Princess Leah
Sr. Member
  
Activity: 952
Merit: 336
Recognized among the best crypto casino options.
|
 |
September 19, 2026, 10:25:03 PM |
|
E get one thing way I see for this our local board way make me create this thread, one guy say if them discover satoshi say government fit put pressure and force for en body so en go close down Bitcoin. I know say some people still believe say the creator of Bitcoin fit shut Bitcoin down for good.
No body fit shut Bitcoin down, even the creator of Bitcoin no fit shut am down. Bitcoin dey decentralized and this thing mean say: 1. Thousands of computers (node) for the world dey run the Bitcoin network. 2. Satoshi way be the creator of Bitcoin no get central shutdown button. 3. Na the network dey enforce Bitcoin rules, no be satoshi.
No body fit shut down bitcoin not even the creator.
only pidgin is needed here
Satoshi really play the government smart one, that one na wetin dem dey call "the more you look the less you see" i wonder who give am that kind sense to outsmart government incase dem try shut em project down, well na the best decision em take cause imagine say em get the power to shutdown Bitcoin and no come dey anonymous, too much pressure go dey on am from government and so kind men wey dey run things for the institutional level. No wonder Bitcoin dey outside from the rest of other digital currency and na that uniqueness make people love am scatter apart from say na valuable asset currently.
|
|
|
|
|
Richbased
|
 |
September 19, 2026, 10:52:32 PM |
|
Nobody get control for where bitcoin dey even the person wey create am wey be Satoshi Nakamoto. The only time wey bitcoin fit shut down na if world war wan happen wey be say dem go shut internet wey nobody go fit access am. This one na to really commend Satoshi for wetin him create because imagine say him no fit cancel wetin him don introduce by himself, e mean say e dey trusted. If na something wey wetin be say him get control over am people for don dey fear say him fit come up one day just decide to shut am down make everybody lose their money but e no dey like that all.
|
|
|
|
|
Barikui1
|
 |
Today at 05:40:21 AM |
|
No body fit shut down Bitcoin not even Satoshi, him no fit just dey call back all Bitcoin that is in circulation that is not possible, although Satoshi nakamoto not fit shut down Bitcoin but if he is ever truly discovered to be one person I believe say him fit cause a bull run or a bear market. Him as the biggest individual holder of Bitcoin and also as the originator him fit affect Bitcoin in a way.
See eh, make we no underestimate person wey make something oo. We dey here dey talk say Satoshi nagatomo no go fit shut down Bitcoin, but we forget say if him put a stord to the network, thing go go south. Person wey make something always get a way to break that thing, so make we no think say Bitcoin dey untouchable. Secondly, another thing we also need to know is that once the government catch am, automatically the price of Bitcoin go drop wetin no nice, and make we no too surprise if fear grip big investors and them begin go on a selling spree, because if that kind thing happen, make we no too surprise if Bitcoin drop to 1k or even just $500 because nothing dey invincible in this life, and Bitcoin no dey different from the rest wey don fall before.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
B-BossMan
|
 |
Today at 07:30:41 AM Last edit: Today at 09:33:28 AM by B-BossMan |
|
E get one thing way I see for this our local board way make me create this thread, one guy say if them discover satoshi say government fit put pressure and force for en body so en go close down Bitcoin. I know say some people still believe say the creator of Bitcoin fit shut Bitcoin down for good.
No body fit shut Bitcoin down, even the creator of Bitcoin no fit shut am down. Bitcoin dey decentralized and this thing mean say: 1. Thousands of computers (node) for the world dey run the Bitcoin network. 2. Satoshi way be the creator of Bitcoin no get central shutdown button. 3. Na the network dey enforce Bitcoin rules, no be satoshi.
No body fit shut down bitcoin not even the creator.
only pidgin is needed here
I agree with wetin you talk. If to say na Yes or No question be this one in general, I just write big No for you, one thing wey I understand fit this Satoshi matter bah, this name wey we dey sue (Satoshi) no really be o e person name, and anything wey plenty people join head do, no body fit close am once. Bitcoin sef no be something wey dey depend on only one person,na why we dey call am decentralized network. Millions of people them dey mine Bitcoin across this world wey we dey, so far as people still dey guide the bitcoin network and them they maintain am well, even if Satoshi Nakamoto wey creat am no dey alive again, bitcoin go still dey continue, na why to even change the bitcoin rules no be one day job, if people wey dey involve to creat am no dey in agreement. Na why bitcoin sef dey very different from all this other centralized coins
|
|
|
|
|
Localhostspeed
|
 |
Today at 07:36:36 AM |
|
No body fit shut Bitcoin down, even the creator of Bitcoin no fit shut am down. Bitcoin dey decentralized and this thing mean say: 1. Thousands of computers (node) for the world dey run the Bitcoin network. 2. Satoshi way be the creator of Bitcoin no get central shutdown button. 3. Na the network dey enforce Bitcoin rules, no be satoshi.
No body fit shut down bitcoin not even the creator.
only pidgin is needed here
Bitcoin get design wey be say the network, them do am in a way wey be say no body fit control am and good thing be say na only internet e need, you need to they say you wan they depend on another person to run am. Even you as OP, you fit run Bitcoin node from your house and you go able to connect to other people without any problem and you go fit run transaction right from your house without any problem, na only Bitcoin fit do am and no any digital currency better like am. Even Satoshi wey create am self no fit really do anything about Bitcoin right now because Bitcoin no dy him hand again, him fit make suggestions for people on how to move in term of development but anything wey him wan give or include for Bitcoin go need community approval. If them gree with am, them go implement am and if them no gree with am, them go trash am. Na how Bitcoin dey be this.
|
|
|
|
|
hmbdofficial
|
 |
Today at 10:15:03 AM |
|
Bitcoin get design wey be say the network, them do am in a way wey be say no body fit control am and good thing be say na only internet e need, you need to they say you wan they depend on another person to run am. Even you as OP, you fit run Bitcoin node from your house and you go able to connect to other people without any problem and you go fit run transaction right from your house without any problem, na only Bitcoin fit do am and no any digital currency better like am.
Even Satoshi wey create am self no fit really do anything about Bitcoin right now because Bitcoin no dy him hand again, him fit make suggestions for people on how to move in term of development but anything wey him wan give or include for Bitcoin go need community approval. If them gree with am, them go implement am and if them no gree with am, them go trash am. Na how Bitcoin dey be this.
I like as you take put sha, true true even satoshi no fit destroy wetin him don create like this. which is the bitcoin it self, because like you talk am na the node dey run transaction. As all the node dey connect with each other for the bitcoin client to share files of transactions within them self. I just they reason go far what if all the node stop connecting to each other and they no come fit they peer with each to share file on the bitcoin network? Wetin go really happen? E no go stop ? M My own thoughts be say anything wey Na person start suppose fit shutdown, just be say this bitcoin own dey kind of not possible because Na community dey move the whole process e no dey one person hand. Second Na because the source code dey open if say the source code no dey public, bitcoin for fit don die by now.
|
|
|
|
Princess Leah
Sr. Member
  
Activity: 952
Merit: 336
Recognized among the best crypto casino options.
|
 |
Today at 12:11:02 PM |
|
I like as you take put sha, true true even satoshi no fit destroy wetin him don create like this. which is the bitcoin it self, because like you talk am na the node dey run transaction. As all the node dey connect with each other for the bitcoin client to share files of transactions within them self. I just they reason go far what if all the node stop connecting to each other and they no come fit they peer with each to share file on the bitcoin network? Wetin go really happen? E no go stop ? M
My own thoughts be say anything wey Na person start suppose fit shutdown, just be say this bitcoin own dey kind of not possible because Na community dey move the whole process e no dey one person hand. Second Na because the source code dey open if say the source code no dey public, bitcoin for fit don die by now.
My broda, eh good as Satoshi no get say to shutdown Bitcoin ooo, imagine say eh get the power eh fit just vex one day decide to dump like shitcoins or even influence the price to favour am then rug pull but the man mean well for the society cause see say the government dey use bank frustrate people through over printing wey dey cause inflation. I believe say na their em get the idea say instead of get dey in control, make Bitcoin dey decentralized and the network go dey enforce rules by emself, then the more people adopt am the more the coin dey get value.
|
|
|
|
|
BitBakerr1
|
 |
Today at 01:13:36 PM |
|
Yes even Satoshi no go fit close down bitcoin, bitcoin done Dey be say en done Dey, na because of say people no say no body fit destroy bitcoin na why you see say many people Dey invest inside Bitcoin and why bitcoin Dey grow like this. As no body fit close down bitcoin en dey make Bitcoin more valuable, other coin no Dey like this na bitcoin get the true decentralization.
The only thing way I no say the creator of Bitcoin fit do na to make some people lose some percent of faith en bitcoin for example just imagine am say Satoshi come out con say “bitcoin go sone fall in price” for the fact say en Dey hold large amount of people some people go fear sell of there bitcoin.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
SatoPrincess
Legendary

Activity: 1848
Merit: 1181
|
 |
Today at 05:02:12 PM |
|
Everybody just dey talk say Satoshi no fit shut down bitcoin, una dey forget say e get why Satoshi disappear. For bitcoin to truly survive, Satoshi identity need to dey hidden because even though he no get autonomy over the network, he still get the power to manipulate the market and how people see bitcoin. God forbid say government agencies hold am, na that one go be the beginning of the end.
|
|
|
|
|
Mr_Brilliant$
|
 |
Today at 05:43:46 PM |
|
This your yanning na better one, with this way this bitcoin dey self, i nor sure say na one man dey behind am, na group of people. And as you talk, even the group of people or satoshi himself nor fit shutdown bitcoin or get centralized power over am. Na the network dey enforce Bitcoin rules, no be satoshi or any group of persons. Na so me just take dey see am. And even with the way bitcoin don grow self, even if them fit shut am down before, them nor go fit again because the rate of adoption don increase well well.
|
|
|
|
PhilosopherKing
Sr. Member
  
Activity: 350
Merit: 255
"I think therefore I am"
|
 |
Today at 06:04:19 PM |
|
If na when dem first create bitcoin then that time satoshi fit shut am. But now wey the network is runned independently by different group of person all distributed around the world, thing dey different now. The interesting thing now be say nobody even sabi Satoshi. He fit be one person or group of person , nobody knows. And since the time wey Satoshi disappear, the Bitcoin network no follow am disappear, and that is good enough to show us say him no get overall control over am even if nasay na him create am.
Bitcoin no centralize and so no single guy has the key to it. So even if government catches satoshi and forces him to shut down bitcoin, they will just be deceieving theirself because there is really nothing for he fit do to shut it down. Eventually the government go later have to shamefully let him go.
|
|
|
|
|
Judith87403
|
 |
Today at 06:14:21 PM |

Satoshi na really wise man as him no show his identity because if to say him show his identity e for cause many controversy for bitcoin and bitcoin for no even fit reach the level wey e dey now. Wetin Satoshi do just dey similar to as person dey carry his investment will give his children so that in case him no dey again the children fit continue with his legacy. Satoshi na him build the bitcoin network come talk say him don leave am for developers and miners hand come talk say him don move on to other things. As e be say nobody get control over bitcoin because of say e dey decentralised na that one na burst people brain because you no go hear any excuse say one thing one thing happen to your Bitcoin except say you dey careless go expose your access keys.
|
|
|
|
letteredhub
Sr. Member
  
Activity: 1330
Merit: 344
Never breaking the rules isn't weakness.
|
 |
Today at 06:19:55 PM |
|
Before nah so I being dey reason am until I come understand that deep meaning of that word decentralization about bitcoin nah there I get the real knowledge say bitcoin network no dey for one man hand but na the ecosystem of bitcoin na get am, therefore even Satoshi sef sell him bitcoins today nothing go happen to bitcoin, the price go fit drop as people go fear dey sell but later with time the market go come back to live as far as nodes dey run steady from all around the world.
|
|
|
|
yixichloro2xx
Full Member
 
Online
Activity: 448
Merit: 182
The question is not how, but when
|
 |
Today at 06:21:58 PM |
|
Everybody just dey talk say Satoshi no fit shut down bitcoin, una dey forget say e get why Satoshi disappear. For bitcoin to truly survive, Satoshi identity need to dey hidden because even though he no get autonomy over the network, he still get the power to manipulate the market and how people see bitcoin. God forbid say government agencies hold am, na that one go be the beginning of the end.
I swr guy, if to say Satoshi dey around for public, the world government go don find ways take try regulate and control Bitcoin. Na Wetin most of them dey purse be that. Bitcoin no dey run on one centralised server, Na independent nodes e dey use take dey work. So Baba create Bitcoin without adding Kill switch, he no build am like company whey one person go get the final say . This na why I just rate how the man take build the project. Even if show face come dey cast Bitcoin, I no sure anything go sup. He go just be like normal influencer for people eye, since he no get control over am apart from the amount of Bitcoin he dey hold. E fit sell am make price dump for a while, but people go still buy am back.
|
|
|
|
|
Pi-network314159
|
 |
Today at 06:39:56 PM |
|
I no blame those guys wey dey think say Satoshi fit shut down Bitcoin if dem find out come Force am. Na ignorant dey cause am because anybody wey know Bitcoin properly no go fit think that kind thing. Another example of Bitcoin now just be like gun wey person don build with instructions and manual sell give another person to use, if that person wey buy am decide say e wan use am harm person, nothing the builder or seller go fit do to stop am. In otherwise Bitcoin be like goods wey don enter market, and as e be so, e no get anything to do with the manufacturer again.
|
|
|
|
|