As for this p2p fake alert scam matter, I advise people to start dey use Bybit because e get automatic payment system. Before, na Bitget I dey use, but as the recent incident about Bitget happen, nai I begin use Bybit, and immediately I click on sell, then put the amount I want, and continue; within a few seconds or 1 minute, I done receive my money for account ASAP. No negotiation occurs, no half payment, and no conversation. So, with these new developments for Bybit, I believe it's good to use it for now.
Well na person wey dey new to the system wey go Rush go release asset without proper confirmation. Person wey don tey for this exchange p2p go know say scammers dey dey there well well, and if you no shine your eyes Dem go fuck you up or play you ojoro.
Obviously, beginners will always be victims of fake alert scam, and they will fall for it faster immediately after they have seen the fake alert receipt. The truth is that even most big business owners have fallen for this fake alert scam, so it's not just about P2P traders alone, anyone can become a victim of fake alert both new and old. The thing is that we should just be careful and also confirm whatever we want to confirm before releasing token to a buyer or seller.