Bitcoin Forum
November 05, 2026, 08:54:25 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 32.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 [4]  All
  Print  
Author Topic: Una Dey trade with telegram p2p  (Read 760 times)
SDS11
Member
**
Offline

Activity: 112
Merit: 48


View Profile
October 28, 2026, 07:50:12 PM
 #61

Today, as I Dey try seek for better exchange wey I go use trade my coin, my mind just say make I check my telegram and luckily today telegram exchange don deliver me and the verification was one of the easiest and fastest exchange verification I have done in a long time since I can remember and even if the rate Dey lower than other exchanges but I enjoyed using the the exchange because it was very easy to use and i felt secured while using it, so I want to know if some persons still use telegram exchange considering all the scam allegations surrounding telegram.

I still use Telegram exchanges sometimes. Yes we hear a lot of scam stories about Telegram, but not all of them are scam. Some are actually fast, easy to use and they pay without delay like the one you used.For me, the trick is I don't use them for big money. If it is small amount and I need quick Naira, I use Telegram exchange. But if it is big amount, I prefer Bybit or Binance because they are more secure and you can complain if anything goes wrong.
So if the one you used worked well for you and you felt secure, you can continue but just be careful. Don't leave your coins there. Trade, collect your money, and move on.
sokani
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 609



View Profile WWW
October 28, 2026, 08:11:25 PM
 #62

Today, as I Dey try seek for better exchange wey I go use trade my coin, my mind just say make I check my telegram and luckily today telegram exchange don deliver me and the verification was one of the easiest and fastest exchange verification I have done in a long time since I can remember and even if the rate Dey lower than other exchanges but I enjoyed using the the exchange because it was very easy to use and i felt secured while using it, so I want to know if some persons still use telegram exchange considering all the scam allegations surrounding telegram.
I don carry out p2p trade on telegram on multiple occasions before I come shun am for CEX. Trading on telegram dey very risky as you fit lose your coin to scammers. Scammers plenty for the group and if you no smart dey go run you street. During my time in the group, there has been two or more cases where pipo don lose there coins to scammers wey pose as traders. So to avoid stories that touches di heart, e better to avoid telegram trading.

Anayochukwu
Full Member
***
Offline

Activity: 658
Merit: 208


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
October 28, 2026, 11:47:50 PM
 #63

Today, as I Dey try seek for better exchange wey I go use trade my coin, my mind just say make I check my telegram and luckily today telegram exchange don deliver me and the verification was one of the easiest and fastest exchange verification I have done in a long time since I can remember and even if the rate Dey lower than other exchanges but I enjoyed using the the exchange because it was very easy to use and i felt secured while using it, so I want to know if some persons still use telegram exchange considering all the scam allegations surrounding telegram.
I don see am but I never see anything wey go make me wan use telegram p2p I no go even try am , telegram of all places? Can never be me even though I don dey hear as people dey use am but the kind scam wey dey happen for there no go allow me use am. Telegram na one of the earliest places for scammers to operate and any small thing any small mistakes like this fit cost you plenty thing and I no dey willing to take that risk e never reach me like that, e better make I avoid unnecessary stories because if I lose my coin there who I wan hold responsible for am because ordinary customer care services for there no get head. Telegram trading na no go area for me.

Perfectbaby
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1190
Merit: 657


Spinly.io - Next-gen Crypto iGaming Platform


View Profile WWW
October 28, 2026, 11:50:26 PM
 #64

Today, as I Dey try seek for better exchange wey I go use trade my coin, my mind just say make I check my telegram and luckily today telegram exchange don deliver me and the verification was one of the easiest and fastest exchange verification I have done in a long time since I can remember and even if the rate Dey lower than other exchanges but I enjoyed using the the exchange because it was very easy to use and i felt secured while using it, so I want to know if some persons still use telegram exchange considering all the scam allegations surrounding telegram.
I don carry out p2p trade on telegram on multiple occasions before I come shun am for CEX. Trading on telegram dey very risky as you fit lose your coin to scammers. Scammers plenty for the group and if you no smart dey go run you street. During my time in the group, there has been two or more cases where pipo don lose there coins to scammers wey pose as traders. So to avoid stories that touches di heart, e better to avoid telegram trading.
To honest e don really tay I uses telegram to trade because I no just trust that app for any reason, instead I go better use exchange trade than using telegram. Although, e get some legit group wey people fit trade their cryptocurrency.
Scammer are always active on the telegram just to scam people so easily and they can quickly change their username and starts another operations.


░▄████████████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░█▀
████░▄▄▄███████▄
████▄▄▄▄▄▄▄▄░▄██
▀▀▀▀▀▀▀▀████░███
████████████░███
████████████░█▀

░▄████████████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░███
████████████░███
████████████░███
████▄▄▄▄████░██▀
████▀▀▀▀▀▀▀▀░▀
████░█▀

░▄████████████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░█▀
█████████░▄▄▄
█████████░███
░▄░██████░██▀██▄
▀▀░██████░▀██▄██
████████████░█▀

░▄███████▀░▄██▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▀██▀▀▀▄██
████████████░███
████████████░███
██░▄░███████░███
██░█░███████░███
████████████░███
████████████░█▀

░▄██████▀▄
▀▀▀▀▀▀▀▄██
██████░███
██████░███
██████░███
██████░███████▀▄
██████░▀▀▀▀▀▀▄██
████████████░█▀

░▄████▀██▄█████▀▄
▀▀▀▀▀███▀▀▀▀▀▀▄██
█████████████░███
█████░█░█████░███
█████░▀░█████░███
█████████████░█▀
██████████░▄▄▄
██████████░█▀
 
.....  Next−Gen Crypto iGaming  .....
| 
     Play now      
Obari (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 671


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
October 29, 2026, 09:58:06 PM
 #65

Today, as I Dey try seek for better exchange wey I go use trade my coin, my mind just say make I check my telegram and luckily today telegram exchange don deliver me and the verification was one of the easiest and fastest exchange verification I have done in a long time since I can remember and even if the rate Dey lower than other exchanges but I enjoyed using the the exchange because it was very easy to use and i felt secured while using it, so I want to know if some persons still use telegram exchange considering all the scam allegations surrounding telegram.
I don carry out p2p trade on telegram on multiple occasions before I come shun am for CEX. Trading on telegram dey -/3 risky as you fit lose your coin to scammers. Scammers plenty for the group and if you no smart dey go run you street. During my time in the group, there has been two or more cases where pipo don lose there coins to scammers wey pose as traders. So to avoid stories that touches di heart, e better to avoid telegram trading.
To honest e don really tay I uses telegram to trade because I no just trust that app for any reason, instead I go better use exchange trade than using telegram. Although, e get some legit group wey people fit trade their cryptocurrency.
Scammer are always active on the telegram just to scam people so easily and they can quickly change their username and starts another operations.
E no get anywhere scammers no Dey and I think I been don talk am before say, with the way I Dey defend this telegram app, e come be like e get anything wey I Dey benefit from the app but no, nothing like that but for the fact say I tried something new and it was successful I just come talk about am and if na to give review about the platform, I go talk say, aside from the poor rate wey dem get for their p2p every other thing Dey sharp for my and for the issue of scam and scammers, we all already know say, almost all the exchanges wey we get for the country already get scammers from bybit, to Bitget and the rest all get their fair share of scammers and to me, since the marchants are less on the telegram exchange na so the rate of scam and scammers small too.

║
★
║
.
.BIG WINNER!.
[15.00000000 BTC]
║
★
║
▄████████████████████▄
██████████████████████
██████████▀▀██████████
█████████░░░░█████████
██████████▄▄██████████
███████▀▀████▀▀███████
██████░░░░██░░░░██████
███████▄▄████▄▄███████
████▀▀████▀▀████▀▀████
███░░░░██░░░░██░░░░███
████▄▄████▄▄████▄▄████
██████████████████████

▀████████████████████▀
▄████████████████████▄
██████████████████████
█████▀▀█▀▀▀▀▀▀██▀▀████
█████░░░░░░░░░░░░░████
█████░░░░░░░░░░░░▄████
█████░░▄███▄░░░░██████
█████▄▄███▀░░░░▄██████
█████████░░░░░░███████
████████░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░███████
███████▄▄▄▄▄▄▄▄███████

██████████████████████
▀████████████████████▀
▄████████████████████▄
███████████████▀▀▀▀▀▀▀
███████████▀▀▄▄█░░░░░█
█████████▀░░█████░░░░█
███████▀░░░░░████▀░░░▀
██████░░░░░░░░▀▄▄█████
█████░▄░░░░░▄██████▀▀█
████░████▄░███████░░░░
███░█████░█████████░░█
███░░░▀█░██████████░░█
███░░░░░░████▀▀██▀░░░░
███░░░░░░███░░░░░░░░░░

▀██░▄▄▄▄░████▄▄██▄░░░░
▄████████████▀▀▀▀▀▀▀██▄
█████████████░█▀▀▀█░███
██████████▀▀░█▀░░░▀█░▀▀
███████▀░▄▄█░█░░░░░█░█▄
████▀░▄▄████░▀█░░░█▀░██
███░▄████▀▀░▄░▀█░█▀░▄░▀
█▀░███▀▀▀░░███░▀█▀░███░
▀░███▀░░░░░████▄░▄████░
░███▀░░░░░░░█████████░░
░███░░░░░░░░░███████░░░
███▀░██░░░░░░▀░▄▄▄░▀░░░
███░██████▄▄░▄█████▄░▄▄

▀██░████████░███████░█▀
▄████████████████████▄
████████▀▀░░░▀▀███████
███▀▀░░░░░▄▄▄░░░░▀▀▀██
██░▀▀▄▄░░░▀▀▀░░░▄▄▀▀██
██░▄▄░░▀▀▄▄░▄▄▀▀░░░░██
██░▀▀░░░░░░█░░░░░██░██
██░░░▄▄░░░░█░██░░░░░██
██░░░▀▀░░░░█░░░░░░░░██
██░░░░░▄▄░░█░░░░░██░██
██▄░░░░▀▀░░█░██░░░░░██
█████▄▄░░░░█░░░░▄▄████
█████████▄▄█▄▄████████

▀████████████████████▀
║
★
║
║
★
║
✔ Rainbot
✔ Daily Quests
✔ Faucet
Exitoral
Full Member
***
Online Online

Activity: 196
Merit: 124


In Bitcoin we trust


View Profile
November 01, 2026, 06:58:03 PM
 #66

Convenience always comes packed with a lot of risk. As they are easy to use and comfortably attractive. One can quickly overlook the risk behind such things. As time goes on, we will have to evaluate telegrams responds to threat against its organisation. Whether they like it or not, they are not immune the hackers who plague the earth. One way or the other they might find there way into the system. I hope there team are strong enough to eliminate all kinds of risk.
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline

Activity: 3598
Merit: 1317


Once a man...Twice a child!


View Profile WWW
November 03, 2026, 02:28:14 PM
 #67

As things be now, na bybit I dy use, so unless bybit start to dy misbehave, I no get any valid reason to change every, since them dy give me everything I want in an exchange.
Na today wey Bybit begin misbehave? E don tey na, since the days of Usman Dan Fodio. The level of scamming things wey dey Bybit nor no here. Just bi careful out there. Bitget even betta pass dem. Shebi e get wen I open thread for dem head here.

Omo I no Been get choice but to take the risk and thank God it was successful and aside the rate wey no sharp, everything been Dey very ok...
I bin use dat P2P wen telegram introduce am almost immediately. E get wan group wey I dey dat time wey encouraged us to try am. And I use am a lot of time as e dey stress-free. The delivery dey superb to my surprise. Na d margin wey dey in price discouraged a lot of us from continuing to use am. So, dat gap still dey there?

 
  jet LA  
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████
██
☘︎
██
██████████
███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
 
 A crypto casino LOL 
 
███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████████
██
⚽︎
██
██████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
   Play Now   
Chilwell
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1470
Merit: 718


#kycfree ❎


View Profile WWW
November 03, 2026, 04:06:10 PM
 #68

I don carry out p2p trade on telegram on multiple occasions before I come shun am for CEX. Trading on telegram dey very risky as you fit lose your coin to scammers. Scammers plenty for the group and if you no smart dey go run you street. During my time in the group, there has been two or more cases where pipo don lose there coins to scammers wey pose as traders. So to avoid stories that touches di heart, e better to avoid telegram trading.
I don't trust telegram at all despite they have genuine channels, but since when I was thought a very good lesson I decided to move on by not associating with them again. I have never tested their P2P and I don't have plan to do so since the CEX are still there i don't want to complicate issue for myself because telegram has taught me a lesson that I can never forget.

The only wey I dey use telegram for now na to communicate, but apart from that nothing again. I will come use am in future if things are being done properly. The stories wey I they here about telegram honestly I don't want to even do anything even the messages I'm reading must have to be some one I trusted.

Pages: « 1 2 3 [4]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!