Decimetre (OP)
Full Member
 
Online
Activity: 294
Merit: 155
Bitcoin has come to stay
|
 |
November 04, 2026, 09:37:14 AM |
|
Since when I join this forum come identify for Naija local board, I dey always dey wait make month end make I fit see the overview of the activities wey happen for the board. This record na our own person Amphenomenon dey always bring am come for end of every month and he don try well well to do do the work. This update dey always help person to see his work and improve his activities. But since when he bring the July update for August https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.msg67093481#msg67093481, I don't check that thread tire but I never see anything again. Observation: E be like say Amphenomenon na very busy man and he fit no dey always see time to take run every thing wey he dey do wey come make an no come dey see time to dey arrange our overview. My suggestion: I go suggest make he follow our Moderator wey be Igebotz to reason, come assign the work give another person wey fit dey get chance to dey run am. E go even make the person dey run am early for first week. I no get interest for who wan take up the job but make we no allow the board like this because that over view dey help person like me to dey checkmate my activities for here.
|
|
|
|
igebotz
Moderator
Legendary

Activity: 2282
Merit: 2505
“What’s good for the goose is good for the gander.
|
 |
November 04, 2026, 09:49:23 AM |
|
Yes, it's outdated but I'll probably wait on Amphenomenon to tell me if he's stepping down or not before I re-asign someone else to run the thread..
Interested can PM.
|
|
|
|
|
Sticky Bomb
|
 |
November 04, 2026, 09:52:11 AM |
|
Nice point Decimetre, the update is very necessary as e dey give us statistics on the performance of our LB, however dem no lock dat thread, e for beta say you reply dia dan to create new thread altogether. You go still get him attention dia. De overview thread is backward by 3 months already, Amphenomenon pls bring de updates!!
|
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
 |
November 04, 2026, 11:31:38 AM |
|
Good advice and yes Amphenomenon could be very busy and I hope him and the moderator fit align, although pending their interactions if anyone fit run am the person may relate so, we can't even completely understand Amphenomenon schedule and if he had stop for this long then there is a reasonable cause for that. And I agree with OP the monthly overview is very important to new and old users if this board and it would be great to have it back up running.
|
|
|
|
|
Marykeller
|
 |
November 04, 2026, 01:31:05 PM |
|
OP, as you have called out Amphenomenon for this(a reminder of the monthly overview), I am trusting he will do the needful in no time after seeing this post made about him concerning the monthly overview.
Let's just believe Amphenomenon will address this, to tell us whether he will continue with the monthly overview, or let someone else continue with it from where he stopped, because of how busy life is with him currently
|
|
|
|
Bitcoin-Forever
Member

Activity: 182
Merit: 61
|
 |
November 04, 2026, 01:40:37 PM |
|
This is interesting, and thanks for bringing it up. There could be one or two reasons why he has not been active, probably recently, but I hope this is what he should communicate to the moderator.
That being said, there's nothing bad about having someone stand as a backup or replacement in case of anything that is beyond his ability to make him afford bringing the update as usual; honestly, I must also applaud him over time for the consistent updates because this is not just easily done, as many of us might have thought; it takes time and extra effort.
|
|
|
|
|
EjiukaSpecial
Jr. Member

Activity: 32
Merit: 14
|
 |
November 04, 2026, 04:01:58 PM |
|
I no get interest for who wan take up the job but make we no allow the board like this because that over view dey help person like me to dey checkmate my activities for here.
Na this your last paragraph show say your main interest na make that thread return back to actively updating is with wetin happen for the forum at the end of every month. I been no get much information about the thread until I see this your thread now, I come go check am,come see say na important and helpful thread. Oga Igebotz wey be our ogbonge moderator don already talk how him wan take handle the matter with Amphenomenon and see how e go make sure say the thread return to wetin e used to be. Make we just keep our fingers crossed and hope that by this month end, improvement go dey
|
|
|
|
|
Decimetre (OP)
Full Member
 
Online
Activity: 294
Merit: 155
Bitcoin has come to stay
|
 |
November 04, 2026, 04:21:50 PM |
|
Yes, it's outdated but I'll probably wait on Amphenomenon to tell me if he's stepping down or not before I re-asign someone else to run the thread..
Interested can PM.
Great, nice one. Nice point Decimetre, the update is very necessary as e dey give us statistics on the performance of our LB, however dem no lock dat thread, e for beta say you reply dia dan to create new thread altogether. You go still get him attention dia. De overview thread is backward by 3 months already, Amphenomenon pls bring de updates!!
The intention no be only to get him attention. I remember saying e get the time wey I been don remind am something like this before for that thread and he later come run am. I no get any interest, I know say he no forget but e fit better say he just dey busy and dey battle with things wey dey take him time. This is interesting, and thanks for bringing it up. There could be one or two reasons why he has not been active, probably recently, but I hope this is what he should communicate to the moderator.
That being said, there's nothing bad about having someone stand as a backup or replacement in case of anything that is beyond his ability to make him afford bringing the update as usual; honestly, I must also applaud him over time for the consistent updates because this is not just easily done, as many of us might have thought; it takes time and extra effort.
If he wish he fit run am along person wey go dey assist am. Anyhow he do am still good. Na only update wey we dey find. Again, he don try well well, I see say e don tey wey him begin dey run am. So e reach make they clap for am.
|
|
|
|
|
Mr Reporter
|
 |
November 04, 2026, 05:35:16 PM |
|
This is interesting, and thanks for bringing it up. There could be one or two reasons why he has not been active, probably recently, but I hope this is what he should communicate to the moderator.
That being said, there's nothing bad about having someone stand as a backup or replacement in case of anything that is beyond his ability to make him afford bringing the update as usual; honestly, I must also applaud him over time for the consistent updates because this is not just easily done, as many of us might have thought; it takes time and extra effort.
Hmmm for real consistency deserve appreciation because maintaining regular updates requires commitment, time and effort and having a backup person is also a wise decision as it ensures things continue smoothly even when unexpected circumstances arise, so at the end of the day teamwork and proper communication are what keeps things running effectively. And while we appreciate the effort and consistency he has shown over time we should understand that no responsibility should depend entirely on one person, life happens and also unexpected situations can arise at any moment.
|
|
|
|
Pikiboy
Full Member
 
Activity: 313
Merit: 117
Bet25.com - Zero Margin Sportsbook
|
 |
November 04, 2026, 05:42:41 PM |
|
Yes, it's outdated but I'll probably wait on Amphenomenon to tell me if he's stepping down or not before I re-asign someone else to run the thread..
Interested can PM.
I no too remember this matter again self as him stopped to dey update us for here, one thing I also noticed is that we go dey try to dey see our capabilities by allowing other people to handle the matter we feels too much business with our activities both forum and offline as I know we don dey approach festive season.
|
|
|
|
|
Agbam
|
 |
November 04, 2026, 06:26:23 PM |
|
No b lie…. Omo me sef don forget that update. I remember going to check how much I posted on the local board and my Merit earnings to see how well I was doing during my early days here and it was a kind of motivator for improvement.
We know say anytime we’re accessed and you no like the result you go wan do well the next time. I guess the nigga has been too busy that he must have forgotten but another person wey sabi fit volunteer to help, e go goes well.
|
|
|
|
|
MorganaX
|
 |
November 04, 2026, 06:38:09 PM |

E no dey easy to compile such data sha, i dey really dey commend that guy before because e dey do well and as you talk, the update been really dey ginger person to keep up their activeness although not like the first original time wey some kind of reward been dey on top that thread, Omo niggers been dey really go all out for local board sha😊. E for no bad if dem still spice up a little just to be fun and although e go bring many people bad character out sha but still on still everything in the end na to make the local board grow more.
|
|
|
|
|
Pi-network314159
|
 |
November 04, 2026, 06:59:15 PM |
|
Wetting op talk na true sha, but the thing be say na Amphenomenon naim still get the final say for this matter, e fit be say the activities wey dey choke am na just for some time and after that him fit come back fully. Na him be the masterminder of that thread, and if him no longer dey interested then make him PM Ige make him position another person. The thing na Just small matter wey no need to much talk or delebration make e no turn to spamming. I for even like make op or mod lock this thread for now because Ige talk don summarize the whole thing.
|
|
|
|
|
MisFoxie
|
 |
November 04, 2026, 07:29:42 PM |
|
It's only been a gap of two months, not that much time has passed. He is still regularly active on the forum, maybe he just hasn't had time to make the overview since it takes quite a bit of time to prepare one.
I would suggest asking him first whether he actually plans to stop making the overview. Who knows maybe he just can't find the time because of his schedule.
|
|
|
|
Wiwo
Legendary

Activity: 1960
Merit: 1129
BiggerZ.com Ambassador - Ready to Help
|
 |
November 04, 2026, 07:38:02 PM |
|
Yes, it's outdated but I'll probably wait on Amphenomenon to tell me if he's stepping down or not before I re-asign someone else to run the thread..
Interested can PM.
I miss those days when our localbord monthly members overview use to be our score card for the month, when you use to evaluate each member post quality and issuing best to 5th localbord poster and CryptopreneurBrainboss use to reward them with some merits. That time we witnessed a lot of improvement in the localbord most especially within the newbie ranks to members ranks. Hope we get the something back on again, at least now that our localbord is better structure, since such flexible competition encourages more cryptocurrency-related discussions in the localbord.
|
|
|
|
|
Su-asa
|
 |
November 04, 2026, 07:39:17 PM |
|
My suggestion:
I go suggest make he follow our Moderator wey be Igebotz to reason, come assign the work give another person wey fit dey get chance to dey run am. E go even make the person dey run am early for first week.
To be honest, I no know you personally, but with this observation, e show say your dedication to the monthly overview dey high as e dey help you improve your activity one way or the other. For me sef, no dey even pay much attention to the local board, so I no actually observe am; if no be say you create this awareness thread sef, I no know (likewise many others). Back to the discussion, your suggestion is really good, because if mod and Amphenomenom align well, the Monthly Overview results go dey available for many people to use and follow up. It's only been a gap of two months, not that much time has passed. He is still regularly active on the forum, maybe he just hasn't had time to make the overview since it takes quite a bit of time to prepare one.
Normally, the monthly overview results don't take more than 1 week to be updated and it's been 2 months already, so it's really concerning, I think op suggestion is good.
|
|
|
|
Fivestar4everMVP
Legendary

Activity: 3164
Merit: 1200
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
November 04, 2026, 08:23:46 PM |
|
This is basically a good prove to us that managing some type of threads no dey always dey easy, e fit interest person well well to start something, and after he or she don start am, it will take an unusual kind of passion to remain committed to that thing without losing interest at some point.
Amphenomenon don try well well to be honest, because those kind of threads wey dey require monthly update no dey easy to manage, especially when updating the thread go require the person to go through various sources, pulling out vital information with which will be used to update the thread, so my brother, I give you your flowers. I support we shouldn't allow the thread to die like that, so I believe assigning someone else to always update the thread in the absence of Amphenomenon will be the best thing to do.
|
|
|
|
|
Amphenomenon
|
 |
November 04, 2026, 08:54:48 PM |
|
Good evening everyone, sorry for not speaking up about this but I will be bringing it back, I have been having so much on me lately but thankfully I think a free day is coming and so expect it to be back but if I can't make it up with all the previous monthly reports this month, then I will be handing over to someone else.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
Jaycoinz
|
 |
November 04, 2026, 09:00:06 PM |
|
Good evening everyone, sorry for not speaking up about this but I will be bringing it back, I have been having so much on me lately but thankfully I think a free day is coming and so expect it to be back but if I can't make it up with all the previous monthly reports this month, then I will be handing over to someone else.
Alright chief, We all know it's not easy as everyone has so many things they are doing outside the forum, and sometimes life can tell on us with activities and other stuff, but in the end we are all gonna be alright. Looking forward to seeing you keep up with the charts you have been doing a fantastic job 💯.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
Josefjix
|
 |
November 04, 2026, 11:30:28 PM |
|
Yes, it's outdated but I'll probably wait on Amphenomenon to tell me if he's stepping down or not before I re-asign someone else to run the thread..
Interested can PM.
You have to wait for Amphenomenon to give you the report first before opening the floor for pm, that would be more appropriate and more respectful for the Amphenomenon. But now the number of Nigerians are many, can the chart contains everyone? Or only the top posters?
|
|
|
|
|