Title: Conscience & Cautious ness relationship Post by: EluguHcman on July 19, 2023, 10:59:08 AM Until we get conscience, we not fit sense human feelings among us.
Until we take caution, we no go fit minimize or limit risks 4 tins around us. Abeg how una c a world way get CONSCIENCE way b say u reason person somtin way him no gt idea about, u com make d talk sweet join am and u no mean to do d person bad or lead am go 1 wrong side? E.g. U talk to person abt Cryptocurrency, especialy BTC. U tell d person all d gud tins & reason of inventing dem, den nw u yan d person 2 com into d crypto-trading & d person enta, c tins 4 by himself 4 d market & confirm say e dey pay. She e make sense cuz u no use d person head? Make we luk into World of CAUTIOUSNESS wia b say eida u dey deal wit person or u dey deal wit urself cautiously, dis dey hep 2 fit avoid urself or wetin u put hand 4rm dangers & or mistakes bcos u try to tink positiv & negativ b4 u start ur parol. Eg. U as a crypto-investor BTC in particular, u dey ready to accept som kind smal smal losses dem with ur main target nt 2 lost til u lost ur capital join bt u dey manage to fit get small small gains dey gada dem small small wit some fia say make u no lost evrytin. CAUTION go always safe u 4rm 2much lost & 2much risks 2 jump & pass obstacles while CONSCIENCE go give u Integrity & human feelings 2 do d right tin within u & d society. My pipo, abeg make we no lost dis 2 words cuz e go help us nt only to giv us 1 on 1 incom bt also to bring more pipo into d world of crypto-trading movement Title: Re: Conscience & Cautious ness relationship Post by: CryptoHeadlineNews on July 19, 2023, 12:04:39 PM My pipo, abeg make we no lost dis 2 words cuz e go help us nt only to giv us 1 on 1 incom bt also to bring more pipo into d world of crypto-trading movement Just as "Caution" means a care taken to avoid mistake, danger or loses, when it comes to investing & most importantly crypto to be precise, that can never be overemphasized, as it safes us from making a wrong decision we will later regret, a clear study of what we intend to invest, how much we intend to invest and what risk are we willing to take in what we invest in, which all plays a big role & difference between an expert and Newbie investor, because as one applies caution, the other applies emotions. Secondly, it takes only a person with good conscience to do good in the world we find ourselves, and as such both is very important to live a life of low risk and integrity. |