Bitcoin Forum
April 30, 2024, 10:21:58 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Conscience & Cautious ness relationship  (Read 63 times)
EluguHcman (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 146



View Profile WWW
July 19, 2023, 10:59:08 AM
Merited by hugeblack (2), HajiBagi (2)
 #1

Until we get conscience, we not fit sense human feelings among us.

Until we take caution, we no go fit minimize or limit risks  4 tins around us.

Abeg how una c a world way get CONSCIENCE way b say u reason person somtin way him no gt idea about, u com make d talk sweet join am and u no mean to do d person bad or lead am go 1 wrong side?

E.g. U talk to person abt Cryptocurrency, especialy BTC.
U tell d person all d gud tins & reason of inventing dem, den nw u yan d person 2 com into d crypto-trading & d person enta,  c tins 4 by himself 4 d market & confirm say e dey pay.
She e make sense cuz u no use d person head?

Make we luk into World of CAUTIOUSNESS wia b say eida u dey deal wit person or u dey deal wit urself cautiously, dis dey hep 2 fit avoid urself or wetin u put hand 4rm dangers & or mistakes bcos u try to tink positiv & negativ b4 u start ur parol.

Eg. U as a crypto-investor BTC in particular, u dey ready to accept som kind smal smal losses dem with ur main target nt 2 lost til u lost ur capital join bt u dey manage to fit get small small gains dey gada dem small small wit some fia say make u no lost evrytin.

CAUTION go always safe u 4rm 2much lost & 2much risks 2 jump & pass obstacles while CONSCIENCE go give u Integrity & human feelings 2 do d right tin within u & d society.

My pipo, abeg make we no lost dis 2 words cuz e go help us nt only to giv us 1 on 1 incom bt also to bring more pipo into d world of crypto-trading movement

"If you don't want people to know you're a scumbag then don't be a scumbag." -- margaritahuyan
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714472518
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714472518

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714472518
Reply with quote  #2

1714472518
Report to moderator
1714472518
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714472518

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714472518
Reply with quote  #2

1714472518
Report to moderator
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 676



View Profile WWW
July 19, 2023, 12:04:39 PM
 #2

My pipo, abeg make we no lost dis 2 words cuz e go help us nt only to giv us 1 on 1 incom bt also to bring more pipo into d world of crypto-trading movement
Just as "Caution" means a care taken to avoid mistake, danger or loses, when it comes to investing & most importantly crypto to be precise, that can never be overemphasized, as it safes us from making a wrong decision we will later regret, a clear study of what we intend to invest, how much we intend to invest and what risk are we willing to take in what we invest in, which all plays a big role & difference between an expert and Newbie investor, because as one applies caution, the other applies emotions. Secondly, it takes only a person with good conscience to do good in the world we find ourselves, and as such both is very important to live a life of low risk and integrity.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!