Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Forever101 on October 22, 2023, 11:52:29 AM

Title: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Forever101 on October 22, 2023, 11:52:29 AM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Charles-Tim on October 22, 2023, 04:56:32 PM
If you are good in content creation, you can make use of your YouTube channel or TikTok or both and other social media like X (formally known as Twitter)

You can try blogging. Both are not easy to start and you have to be good and have passion for what you are doing.

If you like photography, you can make money from it.

How about having your own online store? You can start small.

There are many other ways of earning money in Nigeria. If you can do driving work, you can register with a company like Uber et cetera.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Timmzzy on October 22, 2023, 05:35:07 PM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

Aside bitcointalk, na trader i be forex and crypto and also i be driver i get mini bus i dey use hsutle commercial pick and drop, country don hard mean while i been don already dey see where e dey carry us go so i planned on time for this and am happy no matter the whole saga thats happening now.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: DubemIfedigbo001 on October 22, 2023, 05:40:08 PM
Omo you talk better thing for here ooo,  some people have taken this  forum activities to be their full time job and for me, its not entirely a good thing because if for example, you're out of campaign, how do you survive before getting another one?. This should be a side hustle and there should be a fallback plan that anybody in the forum should have prepared, in case of any necessity. Its a serious act of laziness to have only forum activities as your day to day job. You should however think of acquiring a  marketable skill that you'll fund with your income from the forum and have it as another stream of income.

Also, a word of advise to my fellow aspiring full members, better have a job to sustain you for the time being. There's no length of time projected to  attain full members rank, it can be shorter, or longer depending on your luck and level of quality engagement.

I'm a web developer, graphics designer, hardware engineer and an ICT trainer.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Samlucky O on October 22, 2023, 05:46:18 PM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.
People get hand work wey dem dey do aside this forum. Say Dem no dey talk am hear no mean say Dem no get handwork. If you check the thread Naija novice hangout by CRYPTOPREBRAINBOSS,  you go notice say every body introduce themselves and there skill. So any other thing na private. meanwhile many thread of business ideas don dey de board, So na you go choose the one wey you like. If everybody start to dey explain business wey dem dey do you go tire.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Oga me na electrical engineer but I dey also do painting and designing. Then for construction company I be pipe/structural fitter, tag welder/grinding. I also be gascutter. I get plenty skill.
But the way the country be now, my guy I no go lie you I plan to focus on Bitcoin forum if I rank up to full member. Make we no dey decive ourselves like say we no like this forum. The country porus. you fit still get 10 skills for Nigeria and still dey suffer.  Why you dey talk like this be say you never dey see Bitcoin furum money. if you do, you go suspended that your electoral work Because no be everyday you go dey see work. Wetting dey make people learn plenty work na to make money. So I see nothing for Nigeria. I don hustle for street well with my skill. were I dey today? I still dey find work. So it's better to focus on a reasonable thing Dan to  be treated as trash all in the name of say you dey work for person or company.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Obim34 on October 22, 2023, 10:13:55 PM

@Samlucky O I just like the way you pour your mind for this matter, normally in no dey easy to survive for this country every body get to rely on the greener pasture, if na this forum dey give you wetin you want omor you get to put body full time on am but mean while e still make sense as person get better hand work him dey do no body know where one kind connection fit come.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: CryptoHeadlineNews on October 23, 2023, 06:52:21 AM
I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.
Do you know that it takes only an educated person to be here on this forum? And as such, by virtue that you are able to read and write is a tool itself alone, to enable you  earn a living just as "Charles Tim" simplified in his statement above. So when it comes to what occupation do people do apart from being a member here on "bitcointalk", I go likely choke small mouth say having Bitcoin & everything that has to do with this forum as an occupation na still a better way to go, even thou some people get other skills for this forum. Because just as the way our Naija economy don teacher us, Naija no be country you gats stay while hoping on just only one source of income.

For example, you will notice that what a Full member earn on this forum is far more better than what an average Civil servant earn for we country.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Asiska02 on October 23, 2023, 07:06:44 AM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

OP, we all know the situation of the country and how things are difficult in this trying times. Having a work or source of income from this forum signifies that you are exposed to the computer or online world. You can chose from amongst the opportunities you have available online to chose the one that works best for you to explore also. If this forum is your main source of income, then you need to diversify and look for more. Since you’re conversant with computers through working from this forum, having a similar work that requires the use of computer gadgets will make it easier for you rather than going to have another physical work, which requires more of your time and energy been put into it with more stress. Bitcointalk should not be the only source of income, you should have more than one because even government work is not dependable to sustain one again. Having one is good and having two is better.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Richbased on October 23, 2023, 08:55:39 AM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.
People get hand work wey dem dey do aside this forum. Say Dem no dey talk am hear no mean say Dem no get handwork. If you check the thread Naija novice hangout by CRYPTOPREBRAINBOSS,  you go notice say every body introduce themselves and there skill. So any other thing na private. meanwhile many thread of business ideas don dey de board, So na you go choose the one wey you like. If everybody start to dey explain business wey dem dey do you go tire.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Oga me na electrical engineer but I dey also do painting and designing. Then for construction company I be pipe/structural fitter, tag welder/grinding. I also be gascutter. I get plenty skill.
But the way the country be now, my guy I no go lie you I plan to focus on Bitcoin forum if I rank up to full member. Make we no dey decive ourselves like say we no like this forum. The country porus. you fit still get 10 skills for Nigeria and still dey suffer.  Why you dey talk like this be say you never dey see Bitcoin furum money. if you do, you go suspended that your electoral work Because no be everyday you go dey see work. Wetting dey make people learn plenty work na to make money. So I see nothing for Nigeria. I don hustle for street well with my skill. were I dey today? I still dey find work. So it's better to focus on a reasonable thing Dan to  be treated as trash all in the name of say you dey work for person or company.

I think being in bitcointalk doesn't mean you will focus all your placenta on this forum, though this forum have elevated many young men to the extent that most of them can't do anything again in their life apart from this bitcointalk.

It is important to understand that being concentrated on this forum isn't enough as there are other physical jobs we can do as well in other to be versatile, the world now requires versatility as one can't predict the future therefore there should be alternative incase when the desirable becomes unavailable.

More also, it is advisable for beneficiaries of this forum to invest the proceeds they make from this platform in other businesses so that they can exploit more on business development and integration.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Samlucky O on October 23, 2023, 09:28:17 AM
I think being in bitcointalk doesn't mean you will focus all your placenta on this forum, though this forum have elevated many young men to the extent that most of them can't do anything again in their life apart from this bitcointalk.
Focusing on Bitcoin furum does not necessarily mean my hole life depends on it. I can still do my  work but  not the one that will take too much of my time anymore. No matter how you try to twist it to your taste, this place is a world in another world which every thing you need to know is here. I will steal repeat, this place is a place worth focusing. Life is all about choice what I chose must not be what you also choose.

More also, it is advisable for beneficiaries of this forum to invest the proceeds they make from this platform in other businesses so that they can exploit more on business development and integration.

In this aspect I forgot to add it in my previous comment. If I can do other jobs it will not be a hiring job like company work or even domestic hiring. rather I will utilize the opportunity of this forum to create a business of my own, and the money I will make, will be use to invest more of Bitcoin rather than waisting my time out dere cracking peanuts.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Broadanbig on October 25, 2023, 05:35:22 PM
OP there are lots of engagements and activities for which one can get him or herself involved in to earn a living aside from bitcointalk or their jobs or possibly if one is off job and has a skill to generate revenue for themselves,. One can make that skill perfected by bringing it to play for a living. Skills such as designing, article writing etc which is of economical value in life can help rescue you when the need arises. No skill learnt is a waste, a day would come when you will have the opportunity to showcase that skills and that might just be your selling point which you likely might have no idea about.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Agbamoni on October 25, 2023, 07:01:22 PM
My broda nah good question wey you ask like this. Ah done they wonder say if nah only bitcointalk people know. E con be like say nah skill to they the forum. Before wey people never join the profile e get one or two things were we be they do. Like me ah be product designer and web developer regardless of how often ah they contribute to the forum I still they devote time to my work so that client no go choke me for work day ah never deliver. The thing wey sweet me pass be say my skill ah fit contribute to people wey need my services for the forum so last last ah they active 247 here. Ah done talk my own so I go like know wetin other people Dey do aside from bitcointalk make we see as we go fit patronize our self if na something wey we fit do regardless of distance.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Mate2237 on October 25, 2023, 07:54:13 PM
As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

this is bullshit. so if i tell you weti i do apart from bitcointalk weti you go give me? And if you must know go to the naija hangout thread and there u go see the introductions and know their professions and contact them and give the job you want. This thread https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.0 was created for this purpose and when we got our local board it was separated for this the same purpose so what you are asking is not for here but for that thread. please make una read first before creating threads.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: rachael9385 on October 25, 2023, 09:08:33 PM
Op, which kin of talk you come dey Yan give us nah? This no be watin we supposed to dey discuss for this board, I go prefer if you go carry this topic go to the off-topic board for better response them way you want.
As e be so, everybody get their purpose as them join this forum but that one no mean say if them see opportunity make them no take good advantage of am.
I go like ask you something, and the thing be say what about those way know know about the SIG before them join this forum? abi them self join because of the SIG CAMP?

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: AYOBA on October 25, 2023, 10:10:15 PM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.
Na truth talk, o brother the way people are hustled for the job now is no small thing, and some never see a single job join up today. To be honest this forum has helped many individuals; many people are earning here, some huge and some small, but with the littles, we get all survived. I can say that out of 100% in Nigerians, 50% are involved in online business because they believe it is a better option than hanging around without a job after graduating from school.
 
Furthermore, I would like to provide some suggestions with my other members here: it would be beneficial if they could recommend their brother to any online businesses. I think they could have a great possibility, because the proverb started that if you share a little you have today with younger people or friends, tomorrow will be the biggest for you too.
Quote

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

It is not advisable to rely solely on one job in life. It is beneficial for us to double our efforts. We all understand the current circumstances and how difficult the country is, so is good having additional source of income, even if only occasionally, is beneficial. a lot of individuals talking about handwork they are doing while they still concentrated on the Bitcoin forum. That's great to hear, because this forum provides us with a great opportunity to generate a lot of revenue without borrowing money or taking out a loan from a bank.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: uche6215 on October 25, 2023, 10:15:36 PM
If people dey hustle unko? Dis thread na weti be dis? Abi we no get weti to discuss for here again and people sef come dey praise am say weti im talk na good talk. Me I no see any good talk here. What of me wey no get work for here and no dey hustle for real lofeweti u go tok.

Op, which kin of talk you come dey Yan give us nah? This no be watin we supposed to dey discuss for this board, I go prefer if you go carry this topic go to the off-topic board for better response them way you want.
As e be so, everybody get their purpose as them join this forum but that one no mean say if them see opportunity make them no take good advantage of am.
I go like ask you something, and the thing be say what about those way know know about the SIG before them join this forum? abi them self join because of the SIG CAMP?

Tell am abeg me I no come dey understand weti dey happen for dis board again.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Stepstowealth on October 25, 2023, 10:36:08 PM
You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,
Before I join this forum. Normally I get other things wey i dey try do make i still for fit dey see food chop. I dun do many many hustle for this life so, from to dey wash plate for caterers on weekend for stipends, to painting of house and small pikin face them for park, to DJ work, to MC work. Wetin just dey pain for all of them then na say the money wey dem be dey bring na chicken chicken change in naira. I been dey run graphic design matter for people before i join this forum, the money dey very poor then., but i still been been run just to make ends meet. The forum expose me to many opportunities.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Onyeeze on October 26, 2023, 01:22:23 AM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am
Wwtin I wan talk be say forum is good and any person wey dey forum at least that person no the reason why e dey forum because no be everybody wey forum wey sabi bitcoin or wey sabi the other coins, for we to dey for bitcointalk na because of we wan learn things wey concern bitcoin and we interested for the things but that no be the reason why people dey join forum again, some people now dey join bitcointalk because of the money wey signature campaign dey every week and when you remove a signature campaign you go see say many accounts go dey inactive

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Chilwell on October 26, 2023, 08:54:15 AM
Oga me na electrical engineer but I dey also do painting and designing. Then for construction company I be pipe/structural fitter, tag welder/grinding. I also be gascutter. I get plenty skill.
But the way the country be now, my guy I no go lie you I plan to focus on Bitcoin forum if I rank up to full member. Make we no dey decive ourselves like say we no like this forum. The country porus. you fit still get 10 skills for Nigeria and still dey suffer.  Why you dey talk like this be say you never dey see Bitcoin furum money. if you do, you go suspended that your electoral work Because no be everyday you go dey see work. Wetting dey make people learn plenty work na to make money. So I see nothing for Nigeria. I don hustle for street well with my skill. were I dey today? I still dey find work. So it's better to focus on a reasonable thing Dan to  be treated as trash all in the name of say you dey work for person or company.
@Samlucky O I just like the way you pour your mind for this matter, normally in no dey easy to survive for this country every body get to rely on the greener pasture, if na this forum dey give you wetin you want omor you get to put body full time on am but mean while e still make sense as person get better hand work him dey do no body know where one kind connection fit come.

I dey reason with you e better make person get hand work but make we consider forum as side hustle because any thing fit happen wey you go hate forum but after that if you turn back you go get wetin you go grab for hand. This issue of connection dey also because no be the day wey dey dey look for carpenter or welder you go begin dey learner but if na your work you go just grab am.

@Samlucky, forum money sweet but the day the campaign finished or dey commot you for campaign na that day you no say forum no be permanent job but side hustle. The advice wey I go give una na to hold your hand work very well even though you start chopping money for forum, you go they use that money dey take support that your business make e dey grow.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: adultcrypto on October 26, 2023, 01:38:44 PM
Aside bitcointalk, na trader i be forex and crypto and also i be driver i get mini bus i dey use hsutle commercial pick and drop, country don hard mean while i been don already dey see where e dey carry us go so i planned on time for this and am happy no matter the whole saga thats happening now.
You dey  everywhere o, both offline and online. This is just how to diversify to survive for 9ja. The problem be say you go need to be very strong to meet up for this plenty parols them. E no easy at all. How u take dey run these packages self? Forex trading a lone na one big headache, you come combine am with crypto trading wey him own no good too... yet you still dey drive and have time to post for this forum, abeg tell, which time you come dey use chop, baf and sleep? I understand say the mini bus na your own so you no go dey under pressure to meet target but that one no miss say you no go hustle to cover fuel money and still get small change. If I fit get your energy, e go sweet me for body o.

As for me, this forum get 80% of my time because I still dey work on other things. Oyibo work no follow again so we dey try move forward as our curency don fall like this. Like this we dey find update wey go help us meet up for the system.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: EluguHcman on October 26, 2023, 01:45:04 PM
Honestly, the fortunes that is gained here as a Bitcointalk member had enhanced most individuals not only relying on the tokens (rewards) on its members engaged on campaigns but has also exposed members to advance on the digital crypto investment by investing and trading on Bitcoin.
This single handedly has come to become ones reliable source of income that has offered the strategic indulgence of diversifications of investments on short term run and a long term run with the intense of upkeeps and and retirement planning.

Apparently, the benefits of being amongst this forum has intensively enlightened and has inspired me to revealing my potentials as I undergoes entrepreneurer intercourses here in the forum where I am opportuned and acquitted to trading in professionalism.

After my scholar, I have not been opportuned to conventional jobs not til I was referred to this networking forum where I am privilege to explore in digital trading.
However, I am at my utmost submissions to say I am relied on digital trading on diversifications for a living where Bitcoin investments is my financial muscle.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Nheer on October 29, 2023, 01:29:47 PM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.
This forum don help a lot of people and there is no denying it that there are some people are here just to earn but  also there some who are here to learn either way everyone has his choice to make. We are all in here in this life trying to grasp every possible opportunity that comes our way. Bitcointalk have been helpful to alot of people both directly and indirectly, there are times these signature payments have helped me out of some situations so I don’t regret participating in it.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,
Aside participating in signature campaigns here on the forum i no get hand work wey i learn but i have been able to save up and started a little business on my own, i sell football boots and also i de play ball and my dreams na to become a professional and with God i de hope say one day my dream go come true.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am
Omo you no come play oo, how you take de manage all this things at the same time. I see say we get small thing in common football, Good luck on your coaching career.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Davidvictorson on October 29, 2023, 05:37:56 PM
If you have good knowledge about bitcoin and know how to work your way around exchanges, you could use a percentage of your weekly earnings and sign up on those exchanges as a P2P merchant. Some of us here do.

You can start currency sales... that is become a POS merchant. It has an easy entrant. With as little as 50k, you don open. Some of us here also do it.

Fashion designing is another business being done by some of us here. One time, someone here showed a a bitcoin styled native wear it was so beautiful.

Most of us come from all walks of life.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Roseline492 on October 29, 2023, 05:58:45 PM
As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am
Before we enter this forum we have so many activities we engage ourselves into, after my university I enrolled myself different skills and profession such as industrial training like heavy duty machine operator, automobile and so many others because it takes only versatile people to survive in the kind of society we living in that's why learning different skills is the best.

So I believe that almost everyone in this forum has different categories of businesses they were doing before this forum. So coming to this forum for us is to get more knowledge about Bitcoin and from there diversify most of our savings by accumulating Bitcoin.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Salahmu on October 30, 2023, 01:34:08 PM
OP I like the topic, the truth be say right from when we never sabi this forum we get so many things way people they do in other to survive because considering the way our government they, depending on one thing go be a very big mistak, so in other to survive people they always venture on one business to another.

So for me I have a business way I they do even before I enter this forum and if we talk about skills I get am plenty so for me I run my private business and other hustle way I they do through the skills way I acquired.

So in as much as our goal is to invest on Bitcoin the need to have other diversify means of income is very important because it enables us not to depend on one source because if something happens to one investment we could have other investment to fall back on, so irrespective of my investment on Bitcoin I will always focus on my major source of income which is my business.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Promocodeudo on October 30, 2023, 03:34:56 PM
Before I entered the prestigious forum, I had been working with a private hospital laboratory, I studied biochemistry in school, and I so much love this course, I have been working with this hospital for a while, and I also own a little farm, the Government of my country has failed in several ways this encouraged me a lot to make a decision that had helped me today in several ways, this country you have to outside the box in other to make it if not you will be dumped, I joined the forum because of the good knowledge and discussion here, I have learned a lot here not only Bitcoin but different knowledge I have to apply in real life to excel, my father also owned a palm farm and I manage the processing aspect of it, this had helped the family a lot in terms of finances and even domestic use of the product, but I have a big plan which I will not say here until I execute it.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Lida93 on October 30, 2023, 09:23:34 PM
OP I like the topic, the truth be say right from when we never sabi this forum we get so many things way people they do in other to survive because considering the way our government they, depending on one thing go be a very big mistak, so in other to survive people they always venture on one business to another.

So for me I have a business way I they do even before I enter this forum and if we talk about skills I get am plenty so for me I run my private business and other hustle way I they do through the skills way I acquired.
The mistake I make na not to acquire one skill sef before going to the university on to say I be that kind of person wey no really like skillful work me I dey spot of paperwork and administration but after university na there tins just get as e be man eyes open after job never com after series of searching. Nothing man fit do again than to fall back to self employed SME business to use the hold side not until I com across forum everywhere come stew more.

So me I dey get joy when hear person the talk say him get skills and dey educated too cos na equipment you be based on how the country don be you can hardly lack small small money for pocket.

I go preach say any person wey dey forum we no get handiwork but the plan to go school and the school aide never work, make that person use this period learn beta handwork before him go school, when you graduate things go dey different with you compare to that person wey just be academia waiting for white collar jobs.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Gozie51 on October 31, 2023, 04:57:02 AM
Omo you talk better thing for here ooo,  some people have taken this  forum activities to be their full time job and for me, its not entirely a good thing because if for example, you're out of campaign, how do you survive before getting another one?. This should be a side hustle and there should be a fallback plan that anybody in the forum should have prepared, in case of any necessity. Its a serious act of laziness to have only forum activities as your day to day job. You should however think of acquiring a  marketable skill that you'll fund with your income from the forum and have it as another stream of income.

Also, a word of advise to my fellow aspiring full members, better have a job to sustain you for the time being. There's no length of time projected to  attain full members rank, it can be shorter, or longer depending on your luck and level of quality engagement.

I'm a web developer, graphics designer, hardware engineer and an ICT trainer.

You get point for the thing wey you talk. And anyway na for newbies and other new people for the forum to know but I believe most members for here get other things wey dem dey do before dem enter here and if you check am say here dey make more sense, you go harvest and carry go your farm na. To diversify make sense, so you can still dey run other stuff offline too as you still dey push here.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Cryptoprincess101 on October 31, 2023, 05:21:27 AM
Aside bitcointalk, I'm a fashion stylist. Bitcointalk is a forum that is worth being and giving concentration to but however, in life one has to be skilled in different areas of life because of some uncertainty about the future so it is important that as we give attention and concentration to this forum we also ought to indulge ourselves in other things that can also aid us in life.

Bitcointalk has over the years improved our understanding about cryptocurrencies but however, learning a skill or a trade is also important as the future of bitcoin or any other coin can't be predicted because it's still very much young to the community and it's gonna take some whole lots of time before it's authenticity can be guaranteed

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Promocodeudo on February 06, 2024, 11:37:08 PM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

OP, normally bitcoin talk is not a job per say, this community is where anything pertaining bitcoin is discussed, but I believe that everyone here have other side hustle, let's say bitcointalk is a job, we can't depend on it alone, a hustler needs to be versatile, you don't concentrate on a particular thing because no can tell about tomorrow and again multiple source of income help in terms generating more funds for yourself and relieving or easing yourself the stress of the fair of being financially unstable, many people were not conversant with online hustle before now, I believe before they joined here, they had existing offline hustle.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: DaveNeck on February 07, 2024, 12:24:55 AM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

Omoh as the country be now man need to put head everywhere o r no easy for the country At the moment but I believe with a good plan n drive  man go surely make am
Me I be practicing medical lab technician 
Na grace cary us come no b okada man

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Tmoonz on February 07, 2024, 06:28:49 AM
I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.
Do you know that it takes only an educated person to be here on this forum? And as such, by virtue that you are able to read and write is a tool itself alone, to enable you  earn a living just as "Charles Tim" simplified in his statement above. So when it comes to what occupation do people do apart from being a member here on "bitcointalk", I go likely choke small mouth say having Bitcoin & everything that has to do with this forum as an occupation na still a better way to go, even thou some people get other skills for this forum. Because just as the way our Naija economy don teacher us, Naija no be country you gats stay while hoping on just only one source of income.

For example, you will notice that what a Full member earn on this forum is far more better than what an average Civil servant earn for we country.

Irrespective of the fact that the benefits of having different stream of income flow are too enormous, sound peace of mind will help you achieve all the goals in your life including earning money.

It is said that money is something but not everything having different streams of income flow should come handi with peace of mind because running after earning all the material comfort can put you in a rat race that will never end, stick to those hustles that gives you that very peace of mind. am an electrician, painter, am also in to event decoration.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Gormicsta on February 07, 2024, 03:44:30 PM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

Well first of all, I never see This forum as source of income, at least for now, because i never really start to earn for the forum, for now, I still consider the forum as learning environment rather earning environment. And I see am say even if I don start to earn for the forum, I go still see the forum as learning environment wey e originally be.

For me, I be business man and well as Bitcoin and crypto enthusiast and investor, na that wan be my occupation and na e dey feed my family, so until I don eventually start to dey earn for the forum one, here na just where I dey come gather knowledge from different people around the world.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: MorganaX on February 07, 2024, 11:28:40 PM
We know say this forum don help plenty people and contribute in plenty people life but outside this forum what are you doing well as for me I’m a tailor and also an Engineer too. If I get small money from tailoring I dey use ahm help myself sha e no too good for person to put him or herself for one particular thing, e good make the person get other side hustle wey go help if one mistakenly disappoint ahm

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Barikui1 on February 08, 2024, 05:25:55 AM
Bro, I believe say everybody get work wey dem dy do aside this Bitcointalk forum, as for me, i get wrk I dy do, and I also get business running for me aside this Bitcointalk forum because as a man wey I be, e no just dy good to stay idle, because dependant on this forum alone na idleness to me, when I get enough abilities to explore more of my potential, even God self go vex for me say him give me enough abilities, but I no wan use am, because nothing good pass wen you get different ways wey you fit get money.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: rachael9385 on February 08, 2024, 05:01:33 PM
Bro, I believe say everybody get work wey dem dy do aside this Bitcointalk forum, as for me, i get wrk I dy do, and I also get business running for me aside this Bitcointalk forum because as a man wey I be, e no just dy good to stay idle, because dependant on this forum alone na idleness to me, when I get enough abilities to explore more of my potential, even God self go vex for me say him give me enough abilities, but I no wan use am, because nothing good pass wen you get different ways wey you fit get money.
One thing way this op know understand be say the multitude of people way get jobs plenty pass those way no get jobs at all. I no con dey understand many posters way dey post for this board again.
Normally them done talk am say Bitcointalk nah place of learning but but when you dey learn and you find and opportunity grab am but that one no mean say you way grab the small opportunity no get and other means to support your self outside here.
Their is a better life outside Bitcointalk so in my opinion anyone who thinks that Bitcointalk is all to him or her, such person is wasting he time because signature campaigns are only given their participant penny.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Jaycoinz on February 08, 2024, 05:22:52 PM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am
Me I no know about you but I for like to believe say everybody been actually get watin dem dey do one way or the other before dem even come find this place and moreover if anyone get the mentality say na this place him wan depend on to take follow up with him life then nai be say the person dey actually joke around because it's not an easy task and moreover earning money is a previlledge and everyone know say someone no dey enjoy him previlledge forever so e better make we package ourselves for the real world too.

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Nangiconference on February 08, 2024, 08:15:16 PM
I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am
As for me I b shop owner and I Dy try too for the business but I no go compare the business with the forum
Remember the target now for 9ja na to earn in dollar because our naira no get value again
U no fit compare the forum with my business wey Dy stressfull, wey no Dy allow me get chance for other things. Na so early mormor I don leave my sweet sleep Dy rush go stand for line to buy bread come sit-dan from morning till night to sell. Na so I Dy miss church activities, invitation and other social engagement. The one wey pain me pass by now I suppose Dy YOUTH SERVICE but I no fit shut down the business. The forum be like mobile shop like I Dy do my business from anywhere without to enter sun, cold or rain and remember once again "EARNING IN DOLLAR IS THE GOAL"

Title: Re: Aside bitcointalk, what do you do for a living
Post by: Mr.suevie on February 08, 2024, 09:43:37 PM
Aside Bitcointalk am actually doing all sort of things and one of them would is the freelance jobs I do. We all know how hard it is to actually survive now in this economy so diversity in your work is just the way to go about this and moreover the forum earnings here are just privileges that we enjoy temporary and any minute this can be cut short so it's better to have something doing on the real world too that gives you an edge.