Bitcoin Forum
May 02, 2024, 10:36:18 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Aside bitcointalk, what do you do for a living  (Read 346 times)
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 334
Merit: 27

View Profile
October 22, 2023, 11:52:29 AM
 #1

I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am
1714646178
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714646178

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714646178
Reply with quote  #2

1714646178
Report to moderator
"If you don't want people to know you're a scumbag then don't be a scumbag." -- margaritahuyan
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714646178
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714646178

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714646178
Reply with quote  #2

1714646178
Report to moderator
1714646178
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714646178

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714646178
Reply with quote  #2

1714646178
Report to moderator
1714646178
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714646178

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714646178
Reply with quote  #2

1714646178
Report to moderator
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 4833

View Profile
October 22, 2023, 04:56:32 PM
 #2

If you are good in content creation, you can make use of your YouTube channel or TikTok or both and other social media like X (formally known as Twitter)

You can try blogging. Both are not easy to start and you have to be good and have passion for what you are doing.

If you like photography, you can make money from it.

How about having your own online store? You can start small.

There are many other ways of earning money in Nigeria. If you can do driving work, you can register with a company like Uber et cetera.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
Timmzzy
Member
**
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 34

👉bit.ly/3QXp3oh | 🔥 Ultimate Launc

View Profile
October 22, 2023, 05:35:07 PM
 #3

I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

Aside bitcointalk, na trader i be forex and crypto and also i be driver i get mini bus i dey use hsutle commercial pick and drop, country don hard mean while i been don already dey see where e dey carry us go so i planned on time for this and am happy no matter the whole saga thats happening now.

▀██▀ ▀▀▀▀▀  ▄██████████▀          T O N U P          ▀██████████▄ ▀▀▀▀▀  ▀██▀
THE ULTIMATE LAUNCHPAD ON TON CHAIN
▀████▄     [      Twitter      ]    [    Telegram    ]    [     Medium     ]     ▄████▀
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 229

Let love lead

View Profile WWW
October 22, 2023, 05:40:08 PM
Merited by Forever101 (1)
 #4

Omo you talk better thing for here ooo,  some people have taken this  forum activities to be their full time job and for me, its not entirely a good thing because if for example, you're out of campaign, how do you survive before getting another one?. This should be a side hustle and there should be a fallback plan that anybody in the forum should have prepared, in case of any necessity. Its a serious act of laziness to have only forum activities as your day to day job. You should however think of acquiring a  marketable skill that you'll fund with your income from the forum and have it as another stream of income.

Also, a word of advise to my fellow aspiring full members, better have a job to sustain you for the time being. There's no length of time projected to  attain full members rank, it can be shorter, or longer depending on your luck and level of quality engagement.

I'm a web developer, graphics designer, hardware engineer and an ICT trainer.

Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 190

The great city of God 🔥

View Profile WWW
October 22, 2023, 05:46:18 PM
 #5

I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.
People get hand work wey dem dey do aside this forum. Say Dem no dey talk am hear no mean say Dem no get handwork. If you check the thread Naija novice hangout by CRYPTOPREBRAINBOSS,  you go notice say every body introduce themselves and there skill. So any other thing na private. meanwhile many thread of business ideas don dey de board, So na you go choose the one wey you like. If everybody start to dey explain business wey dem dey do you go tire.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Oga me na electrical engineer but I dey also do painting and designing. Then for construction company I be pipe/structural fitter, tag welder/grinding. I also be gascutter. I get plenty skill.
But the way the country be now, my guy I no go lie you I plan to focus on Bitcoin forum if I rank up to full member. Make we no dey decive ourselves like say we no like this forum. The country porus. you fit still get 10 skills for Nigeria and still dey suffer.  Why you dey talk like this be say you never dey see Bitcoin furum money. if you do, you go suspended that your electoral work Because no be everyday you go dey see work. Wetting dey make people learn plenty work na to make money. So I see nothing for Nigeria. I don hustle for street well with my skill. were I dey today? I still dey find work. So it's better to focus on a reasonable thing Dan to  be treated as trash all in the name of say you dey work for person or company.

Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 202

View Profile
October 22, 2023, 10:13:55 PM
 #6

@Samlucky O I just like the way you pour your mind for this matter, normally in no dey easy to survive for this country every body get to rely on the greener pasture, if na this forum dey give you wetin you want omor you get to put body full time on am but mean while e still make sense as person get better hand work him dey do no body know where one kind connection fit come.

CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677

View Profile WWW
October 23, 2023, 06:52:21 AM
 #7

I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.
Do you know that it takes only an educated person to be here on this forum? And as such, by virtue that you are able to read and write is a tool itself alone, to enable you  earn a living just as "Charles Tim" simplified in his statement above. So when it comes to what occupation do people do apart from being a member here on "bitcointalk", I go likely choke small mouth say having Bitcoin & everything that has to do with this forum as an occupation na still a better way to go, even thou some people get other skills for this forum. Because just as the way our Naija economy don teacher us, Naija no be country you gats stay while hoping on just only one source of income.

For example, you will notice that what a Full member earn on this forum is far more better than what an average Civil servant earn for we country.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 673

View Profile WWW
October 23, 2023, 07:06:44 AM
 #8

I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

OP, we all know the situation of the country and how things are difficult in this trying times. Having a work or source of income from this forum signifies that you are exposed to the computer or online world. You can chose from amongst the opportunities you have available online to chose the one that works best for you to explore also. If this forum is your main source of income, then you need to diversify and look for more. Since you’re conversant with computers through working from this forum, having a similar work that requires the use of computer gadgets will make it easier for you rather than going to have another physical work, which requires more of your time and energy been put into it with more stress. Bitcointalk should not be the only source of income, you should have more than one because even government work is not dependable to sustain one again. Having one is good and having two is better.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Richbased
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 161

View Profile WWW
October 23, 2023, 08:55:39 AM
 #9

I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.
People get hand work wey dem dey do aside this forum. Say Dem no dey talk am hear no mean say Dem no get handwork. If you check the thread Naija novice hangout by CRYPTOPREBRAINBOSS,  you go notice say every body introduce themselves and there skill. So any other thing na private. meanwhile many thread of business ideas don dey de board, So na you go choose the one wey you like. If everybody start to dey explain business wey dem dey do you go tire.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Oga me na electrical engineer but I dey also do painting and designing. Then for construction company I be pipe/structural fitter, tag welder/grinding. I also be gascutter. I get plenty skill.
But the way the country be now, my guy I no go lie you I plan to focus on Bitcoin forum if I rank up to full member. Make we no dey decive ourselves like say we no like this forum. The country porus. you fit still get 10 skills for Nigeria and still dey suffer.  Why you dey talk like this be say you never dey see Bitcoin furum money. if you do, you go suspended that your electoral work Because no be everyday you go dey see work. Wetting dey make people learn plenty work na to make money. So I see nothing for Nigeria. I don hustle for street well with my skill. were I dey today? I still dey find work. So it's better to focus on a reasonable thing Dan to  be treated as trash all in the name of say you dey work for person or company.

I think being in bitcointalk doesn't mean you will focus all your placenta on this forum, though this forum have elevated many young men to the extent that most of them can't do anything again in their life apart from this bitcointalk.

It is important to understand that being concentrated on this forum isn't enough as there are other physical jobs we can do as well in other to be versatile, the world now requires versatility as one can't predict the future therefore there should be alternative incase when the desirable becomes unavailable.

More also, it is advisable for beneficiaries of this forum to invest the proceeds they make from this platform in other businesses so that they can exploit more on business development and integration.

Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 190

The great city of God 🔥

View Profile WWW
October 23, 2023, 09:28:17 AM
 #10

I think being in bitcointalk doesn't mean you will focus all your placenta on this forum, though this forum have elevated many young men to the extent that most of them can't do anything again in their life apart from this bitcointalk.
Focusing on Bitcoin furum does not necessarily mean my hole life depends on it. I can still do my  work but  not the one that will take too much of my time anymore. No matter how you try to twist it to your taste, this place is a world in another world which every thing you need to know is here. I will steal repeat, this place is a place worth focusing. Life is all about choice what I chose must not be what you also choose.

More also, it is advisable for beneficiaries of this forum to invest the proceeds they make from this platform in other businesses so that they can exploit more on business development and integration.

In this aspect I forgot to add it in my previous comment. If I can do other jobs it will not be a hiring job like company work or even domestic hiring. rather I will utilize the opportunity of this forum to create a business of my own, and the money I will make, will be use to invest more of Bitcoin rather than waisting my time out dere cracking peanuts.

Broadanbig
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 117

View Profile
October 25, 2023, 05:35:22 PM
 #11

OP there are lots of engagements and activities for which one can get him or herself involved in to earn a living aside from bitcointalk or their jobs or possibly if one is off job and has a skill to generate revenue for themselves,. One can make that skill perfected by bringing it to play for a living. Skills such as designing, article writing etc which is of economical value in life can help rescue you when the need arises. No skill learnt is a waste, a day would come when you will have the opportunity to showcase that skills and that might just be your selling point which you likely might have no idea about.

Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 281

View Profile
October 25, 2023, 07:01:22 PM
 #12

My broda nah good question wey you ask like this. Ah done they wonder say if nah only bitcointalk people know. E con be like say nah skill to they the forum. Before wey people never join the profile e get one or two things were we be they do. Like me ah be product designer and web developer regardless of how often ah they contribute to the forum I still they devote time to my work so that client no go choke me for work day ah never deliver. The thing wey sweet me pass be say my skill ah fit contribute to people wey need my services for the forum so last last ah they active 247 here. Ah done talk my own so I go like know wetin other people Dey do aside from bitcointalk make we see as we go fit patronize our self if na something wey we fit do regardless of distance.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 580

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile WWW
October 25, 2023, 07:54:13 PM
 #13

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

this is bullshit. so if i tell you weti i do apart from bitcointalk weti you go give me? And if you must know go to the naija hangout thread and there u go see the introductions and know their professions and contact them and give the job you want. This thread https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.0 was created for this purpose and when we got our local board it was separated for this the same purpose so what you are asking is not for here but for that thread. please make una read first before creating threads.

▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300

View Profile WWW
October 25, 2023, 09:08:33 PM
 #14

Op, which kin of talk you come dey Yan give us nah? This no be watin we supposed to dey discuss for this board, I go prefer if you go carry this topic go to the off-topic board for better response them way you want.
As e be so, everybody get their purpose as them join this forum but that one no mean say if them see opportunity make them no take good advantage of am.
I go like ask you something, and the thing be say what about those way know know about the SIG before them join this forum? abi them self join because of the SIG CAMP?

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
AYOBA
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 140

View Profile
October 25, 2023, 10:10:15 PM
Merited by hugeblack (1)
 #15

I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.
Na truth talk, o brother the way people are hustled for the job now is no small thing, and some never see a single job join up today. To be honest this forum has helped many individuals; many people are earning here, some huge and some small, but with the littles, we get all survived. I can say that out of 100% in Nigerians, 50% are involved in online business because they believe it is a better option than hanging around without a job after graduating from school.
 
Furthermore, I would like to provide some suggestions with my other members here: it would be beneficial if they could recommend their brother to any online businesses. I think they could have a great possibility, because the proverb started that if you share a little you have today with younger people or friends, tomorrow will be the biggest for you too.
Quote

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am

It is not advisable to rely solely on one job in life. It is beneficial for us to double our efforts. We all understand the current circumstances and how difficult the country is, so is good having additional source of income, even if only occasionally, is beneficial. a lot of individuals talking about handwork they are doing while they still concentrated on the Bitcoin forum. That's great to hear, because this forum provides us with a great opportunity to generate a lot of revenue without borrowing money or taking out a loan from a bank.

uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 112

View Profile
October 25, 2023, 10:15:36 PM
 #16

If people dey hustle unko? Dis thread na weti be dis? Abi we no get weti to discuss for here again and people sef come dey praise am say weti im talk na good talk. Me I no see any good talk here. What of me wey no get work for here and no dey hustle for real lofeweti u go tok.

Op, which kin of talk you come dey Yan give us nah? This no be watin we supposed to dey discuss for this board, I go prefer if you go carry this topic go to the off-topic board for better response them way you want.
As e be so, everybody get their purpose as them join this forum but that one no mean say if them see opportunity make them no take good advantage of am.
I go like ask you something, and the thing be say what about those way know know about the SIG before them join this forum? abi them self join because of the SIG CAMP?

Tell am abeg me I no come dey understand weti dey happen for dis board again.
Stepstowealth
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 145

View Profile
October 25, 2023, 10:36:08 PM
 #17

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,
Before I join this forum. Normally I get other things wey i dey try do make i still for fit dey see food chop. I dun do many many hustle for this life so, from to dey wash plate for caterers on weekend for stipends, to painting of house and small pikin face them for park, to DJ work, to MC work. Wetin just dey pain for all of them then na say the money wey dem be dey bring na chicken chicken change in naira. I been dey run graphic design matter for people before i join this forum, the money dey very poor then., but i still been been run just to make ends meet. The forum expose me to many opportunities.

███████ ███████        R O L L B I T               CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO               [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     WHITEPAPER     //          R L B          //     RLB LOTTERY     //
███████ ███████      |       Twitter       |        ►   S P O R T S B O O K   |   [ N E W ]  C L A N S   ◄        |      Discord      |      ███████ ███████
Onyeeze
Full Member
***
Online Online

Activity: 504
Merit: 151

View Profile
October 26, 2023, 01:22:23 AM
 #18

I don read people post and comment about how Dem dey lucky to know the forum for long and how Dem don benefit. I even read about person wey post recently for one board wey say after inh loose in job, na this forum dey help am. We know say earning opportunity dey for here.

You as a forum member, waiting be your occupation abi na only bitcointalk you depend on,

Come make we chuck mouth for this matter , make newbie learn something about working.

As for me, I be teacher, electrical engineer and football coach and then bitcointalk member.
As our people talk am say market get plenty road wey enter am
Wwtin I wan talk be say forum is good and any person wey dey forum at least that person no the reason why e dey forum because no be everybody wey forum wey sabi bitcoin or wey sabi the other coins, for we to dey for bitcointalk na because of we wan learn things wey concern bitcoin and we interested for the things but that no be the reason why people dey join forum again, some people now dey join bitcointalk because of the money wey signature campaign dey every week and when you remove a signature campaign you go see say many accounts go dey inactive

Chilwell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 408

The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID

View Profile WWW
October 26, 2023, 08:54:15 AM
 #19

Oga me na electrical engineer but I dey also do painting and designing. Then for construction company I be pipe/structural fitter, tag welder/grinding. I also be gascutter. I get plenty skill.
But the way the country be now, my guy I no go lie you I plan to focus on Bitcoin forum if I rank up to full member. Make we no dey decive ourselves like say we no like this forum. The country porus. you fit still get 10 skills for Nigeria and still dey suffer.  Why you dey talk like this be say you never dey see Bitcoin furum money. if you do, you go suspended that your electoral work Because no be everyday you go dey see work. Wetting dey make people learn plenty work na to make money. So I see nothing for Nigeria. I don hustle for street well with my skill. were I dey today? I still dey find work. So it's better to focus on a reasonable thing Dan to  be treated as trash all in the name of say you dey work for person or company.
@Samlucky O I just like the way you pour your mind for this matter, normally in no dey easy to survive for this country every body get to rely on the greener pasture, if na this forum dey give you wetin you want omor you get to put body full time on am but mean while e still make sense as person get better hand work him dey do no body know where one kind connection fit come.

I dey reason with you e better make person get hand work but make we consider forum as side hustle because any thing fit happen wey you go hate forum but after that if you turn back you go get wetin you go grab for hand. This issue of connection dey also because no be the day wey dey dey look for carpenter or welder you go begin dey learner but if na your work you go just grab am.

@Samlucky, forum money sweet but the day the campaign finished or dey commot you for campaign na that day you no say forum no be permanent job but side hustle. The advice wey I go give una na to hold your hand work very well even though you start chopping money for forum, you go they use that money dey take support that your business make e dey grow.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 250

View Profile
October 26, 2023, 01:38:44 PM
 #20

Aside bitcointalk, na trader i be forex and crypto and also i be driver i get mini bus i dey use hsutle commercial pick and drop, country don hard mean while i been don already dey see where e dey carry us go so i planned on time for this and am happy no matter the whole saga thats happening now.
You dey  everywhere o, both offline and online. This is just how to diversify to survive for 9ja. The problem be say you go need to be very strong to meet up for this plenty parols them. E no easy at all. How u take dey run these packages self? Forex trading a lone na one big headache, you come combine am with crypto trading wey him own no good too... yet you still dey drive and have time to post for this forum, abeg tell, which time you come dey use chop, baf and sleep? I understand say the mini bus na your own so you no go dey under pressure to meet target but that one no miss say you no go hustle to cover fuel money and still get small change. If I fit get your energy, e go sweet me for body o.

As for me, this forum get 80% of my time because I still dey work on other things. Oyibo work no follow again so we dey try move forward as our curency don fall like this. Like this we dey find update wey go help us meet up for the system.

Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!