Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Mate2237 on January 26, 2023, 03:50:57 PM

Title: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Mate2237 on January 26, 2023, 03:50:57 PM
Rank up nd weti u don achieve nd u want 2 announce am, do am here 2 avoid repetition of threads nd spamming.
Di way u dey do am 4 there (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5391471.0) also use Pidgin English 2 do am if want 2. Any rank u aquire, merits, promotion, etc.
Like example:

I Just Entered Sr. Member Rank this Week

Di long waited rank finally open dis week Wednesday. It was not easy 4 di journey, those wey no fit, dem give up, but I no give up 4rom brand newbie 2 newbie, nd newbie 2 Jr. Member nd Jr. Member 2 Member nd Member 2 Full Member nd Full Member 2 Sr. Member nd now there are two ranks 4 me 2 attain. Nd I believe God go do am 4 me. I also encourage newbies, Jr. Member, Member and Full Members 2 post qualitative nd not quantitative so dat dem go rank faster.

Title: Re: Where We Go Tok Weti We Don Get 4 Local board?
Post by: Charles-Tim on January 26, 2023, 04:08:08 PM
For ranking up and other achievements? In my opinion, you can edit this thread for that purpose. Former local thread is now for newbie's introduction and orientation

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Agbe on March 15, 2023, 10:27:36 PM
1000+ Merits Achieved
2day nai dey make three months wen I join dis forum and I bin dey suffer well well, in dis naija board nobody suffer pass me. Bt might be, I know y I dey tok so, on di 7th of December last year, I created dis thread https://bitcointalk.org/index.php?topic=5426574.msg61407689#msg61407689 to celebrate my one year in di forum. In di forum, good name is one of the important thing one must maintain, and I am also trying my best to maintaining dat one. Nd anoda one is the MERITS obtaining nd Ranking Up. I don't know how to say it but God has been faithful to me in di forum.
2day I don achieve 1000+ merits which is di highest merit 2 enter di last Rank in di forum. I am very much excited.
I am also encouraging odas dat want 2 rank up with Merit 2 be patient. Just quality posts den all is done.

I want 2 tanks The Sceptical Chymist, Igehhh now Igebotz,  My Bosses I never fail u nd I will not Di Virus himself. Lovesmayfamilis, Welsh, fillippone, NotATether, EFS, DdmrDdmr, The Cryptovator, Adbitco, JayJuanGee, o_e_l_e_o, Charles-Tim nd Oda names 2 mention. Pls accept my Greetings. The Sceptical Chymist I specially thanks you for your generosity. God bless you.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Coyster on March 15, 2023, 11:30:43 PM
Congratulations Mate2237 and Agbe, una don do wella and una deserve wetin una don achieve, e no they easy at all to earn merits consistently for this forum, the user must they post wetin be quality and constructive posts, and for una to achieve the ranks and merits wey una get now, e show say una follow for users wey they post wetin make sense for forum. Una don try, as una don open this thread so, i know say many other Naija users go also get their own achievements, so them go post am here and we go celebrate with them.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: sokani on March 16, 2023, 10:12:38 AM
A very big congratulations to Mate2237 on your senior member rank and to you Agbe on your 1000+ merit achievement. I know it hasn't been all rosy as you must have been confronted by some challenges and discouragement along the way but your resilience and commitment for self improvement, knowledge and contribution to the forum is gradually paying off. Today, I join everyone in raising a glass to you guys. Cheers! 🥂

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Asiska02 on March 16, 2023, 10:57:28 PM
Seeing my fellow Naija people rise to greater heights in the forum fills me with joy and happiness. Congratulations, Mate2237 and Agbe, on your new accomplishments; you've both set a new record in the forum. I anticipate you guys accomplishing more in subsequent times to come in the forum.
Wuna two don try wella, make wuna take some time cool off and celebrate wuna selves.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Sexylizzy2813 on March 17, 2023, 12:37:51 AM
My mouth too small to shout plenty plenty nah, Mate2237 make I congratulate you big big as you struggle like Arsenal go reach greater height wey you no go fit come down, continue the struggle nah God go generate wings for you and other of our brodas and sistas wey dy here... Thank God for una

Me I never fit talk but from newbies to this place I dy now, e even shock me I no fit shout...
Thank una wey see me as person wey no go put sand for una garri...

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Hyphen(-) on March 17, 2023, 04:00:02 PM
Make I follow congratulate my fellow Nija colleagues here on their achievement, e no actually de easy to come dis far for d forum, but una hard work keep una moving up till this stage, I pray for greater height and more achievement both in the forum and outside d forum.

Congratulations Agbe and Mate2237 on una latest achievement.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: CryptSafe on March 17, 2023, 07:01:13 PM
Our adage say person wey like good thing when any thing good happen or take place make you too wey like good thing follow celebrate am because wetin you pray to happen to others God go make happen to you. Make I use this opportunity to celebrate and congratulate our senior comrades them wey dey celebrate their achievement Agbe and Mate2237. A very big congratulations on una achievement. E no easy for this giant strides for this platform. For person to grow through ranks, the hurdles no be here no to talk of the activities wey person dey engage him or herself here for no easy. My prayers be say make God guide us through as we journey this industry, more wisdom to contribute our quota to this platform wey go make us recognized and not the least, make baba God keep us strong and healthy because na only man wey dey strong go fit work well. Once again congratulations mates. We are heading there.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Dr.Bitcoin_Strange on March 18, 2023, 03:53:58 PM
I don't have much to say but to drop by and say congratulations to you, Agbe, and Mate2237. Rank is possible to archive but requires commitment, consistency, and quality contribution, like Agbe said.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Mate2237 on March 19, 2023, 10:06:23 PM
Bump: I thank everyone who celebrated with me, gud things in di forum had to bi celebrated and as u celebrate with we/people will also celebrate with you. Really it was not easy 2 enta into Sr. Member in journey, one need courage nd determination 2 make dat position.

Nd to Agbe, I join oda well meaning uers in di board 2 celebrate ur achievement. Ur meritocratic achievement needs 2 bi celebrated, u have done well. Congratulations.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Majestic-milf on March 20, 2023, 04:43:24 AM
 Make I use this opportunity to congratulate and celebrate with piple wey better don happen for becos them say if you no jolly with person wey God don bless nobody go celebrate you too and you go be like bad person. As we celebrate una success e no meaning say we no go look out for each other oh, bcos the more we look out for each other na so we go dy grow together and no hate for here and make we carri the ones wey dy come up along too.
So, Congrats to all of us and make we grow in one love together...
I salute una wella.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Merit.s on March 29, 2023, 02:16:06 PM
@ Mate congrats for things no easy to rank up for this forum but because of your dedication and commitment to forum activities don bring you from all the way as a newbie reach this rank.
@ Agbe I see say everything we you don sacrifice for bitcoin both inside and outside the forum na e knack u those merits. Na the highest rank merit,na e you don achieve as a senior member, this show say oil dey your head. Congrraats.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Agbe on April 06, 2023, 07:40:13 AM
Newly Hero Member in Di Local Board

I don received Hero Member Merits tey tey, since last year   August (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.3740), nai I get dat no nd since I been dey wait patiently 4 di Rank nd today, I don enter di long waited rank. 4 we local board, leme tank Smartvirus wey bi ma personal person all di 4rom Rvs. Brainboss, Charles- Tim, And 2 all my age group/friends in di board such as Davidvictorson, Adbitco, Wiwo, Marykeller, etc.

I don greet dose who helped me won way 2 di oda in di general board The Long Waited Hero Member Rank Unlocked (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5391471.msg62041402#msg62041402). It was not easy but good see me through.
I wish di same grace to all who wish me gud.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Adbitco on April 06, 2023, 07:59:54 AM

No be joke I dey feel your vibe like this big man.
Welcome to the club my manest man, although e pure for you onto say you don already get the needed merits to climb but activity no come allow you enter there to jolly that fresh breeze of a Hero, no worri Legendary dey next to your door post.

I just say congratulations again for entering there in good health and happiness.
Rock on big man.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Wiwo on April 06, 2023, 08:20:03 AM
Newly Hero Member in Di Local Board
[/centre]

Agbe all the while I never thought to take a look at your activities as I already rated you Hero long ago, but yeah men this is bitcointalk and you must follow the rules to rank up so it took you this while to get your official Hero rank, more grace my brother and once again congratulations for the new achievement Hero member make sense since na the same signature space with Legendary so you done enter the rank of the top men around.

 I urge you to continue with persistent learning and improvement that will further stand you out among the rest, and keep contributing your quarter to the discussions here in the local boards and the entire forum in general, indeed Bitcoin is the currency that gives freedom to every aspect of our life, and bitcointalk gave us the platform to make all of this discussions happen.

 Once again congratulations my man well well, bless up bro and more winz, I give you an extra score for this.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Marykeller on April 06, 2023, 05:10:30 PM
Newly Hero Member in Di Local Board

I don received Hero Member Merits tey tey, since last year   August (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.3740), nai I get dat no nd since I been dey wait patiently 4 di Rank nd today, I don enter di long waited rank. 4 we local board, leme tank Smartvirus wey bi ma personal person all di 4rom Rvs. Brainboss, Charles- Tim, And 2 all my age group/friends in di board such as Davidvictorson, Adbitco, Wiwo, Marykeller, etc.

I don greet dose who helped me won way 2 di oda in di general board The Long Waited Hero Member Rank Unlocked (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5391471.msg62041402#msg62041402). It was not easy but good see me through.
I wish di same grace to all who wish me gud.
Congratulations to you for the long waited rank don come to be finally. I d happy for you wella because em no d easy to push am through within a short period of time to this level. I follow people wey see you grow from member to this stage now and I know how much knowledge, awareness and hard work wey you don put to this forum to arrive your recently announce rank (Hero). Although na legendary wey you for d but your activity never reach so.

Each time I remember you, I feel joy sae, person go fit be anything wey em go fit be for this forum if em mind and hard work to am. You even d among our Naija people wey I d salama for and wey the represent us wella for btt board. My advice be sae make una no relent like sae you don arrive. Make una continue to the post good, make us proud and help the newbies wey d come up new for the forum. All the same, congratulation to you once more, I go also be here to see you announce your Legendary rank wey you don reach

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Hyphen(-) on April 06, 2023, 05:21:23 PM
Newly Hero Member in Di Local Board

Congratulations on your new Hero Member rank Agbe, E no actually de easy, but with time God don do am for you.

I want make you keep the good work wey u don de do, as a Hero Member for this our Local Board, many beginners de expect much from you which includes basic guides and some useful information.
Even though you don already get Legendary rank merit, I still they wish you more merits to come.
once again, Congratulations.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Mr.suevie on April 07, 2023, 04:46:04 AM
Full member acheived
My people of this wonderful forum I greet una o,  I saw this thread in our local board so I decided I should come share my joy with my fellow naija peps for the forum, at first when I started and visited the forum everything looked so confusing especially when you display the site on your mobile phone, I mean the write up dem go make you think say you no go fit understand anything but with perseverance and hardwork, I can gladly boost of many knowledge about crypto has improved and am ready  to share to other users who are in need.I have enqured so many things on the forum plus additional bonus today as I Don officially turn a forum full member so I dey too happy, e no easy but one thing wey I like this life be say so far as seriousness dey for waiting u dey do you go surely achieve am weda the storm comes or not. I Don enjoy so many benefits from this forum as I Don know how to buy crypto, send crypto, also have my little investment when I dey DCA anytime small money enter hand and hoping to hold till anoda ATH come.

so in all, joy just full my belle as I set see my rank as full member now. A big thank to all who made this achievement surface @

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: DaNNy001 on May 25, 2023, 07:13:53 AM
My brodas and sisters I wan congratulation everyone wey don finally upgrade their ranks because this crypto journey e no easy and also be wan use this medium ask how we fit make this topic always reflect for the first page so that our brodas wey feel say dem wan announce their possible rank up and achievement fit see easily so that much spamming go reduce. For this community we Nigerian na one of the most impressive people wey dey even if dem no praise us I go praise all our efforts.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Obari on May 26, 2023, 04:11:13 PM

E don really tey i visit the local board officially  and I dey see alot of changes and I love the changes and recently  I also made a rank up announcement post but never knew we already have a thread over here and I hope I go also catch up with the happening over here.

I wan also use this medium  to congratulate everyone who deserves  it and I've the collective effort we are all making to tye growth of the forum.

Peace  out
~OBARI

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: SmartCharpa on May 28, 2023, 02:41:12 PM
I congrat you my brother as you take enter your new rank up i celebrate and thank you for wishing us that are still at the beginning we will also pray and keep working hard by contributing to this forum sooner or later we sef go reach that your same position by the special grace of God with una assist too because the journey is not that easy my broda, once again a big congratulations to you mate.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Mate2237 on October 15, 2023, 04:23:34 PM
Hero Member Rank E Don Open

Ratimov make happy today being di 15th day of October 2023. E don reach about 3 to 4 weeks wey I dey wait to enter dis rank but no way and today wey be Sunday and I been dey inside Church house when Sr. Man Ratimov blessed me wotowo to enter di Hero Men club. I dey greet everybodi wey make dis journey to be successful to me to dis far. Personality like Brainboss who always guide and direct me whenever I am stucked.  Smartvirus the boss imself, the guy too good. He is one of the person I respect so much in the forum, Charles-Tim I don't where dis nigga comes from in di South South States, the guy is too good. He is friendly and lovely, I believed di woman he married is enjoying him. My man please keep it up the good work, Charles-Tim is my gee in di forum. DaNNy001 dis guy, I have nothing to say again, man no die, man no rotting, life continues. Children went to di same school and played together and when they grew up they travel to different places, depart. He is good guy. Igebotz wow!!! dis na another nigga wey I like in di forum. He supports truth at di right time always. Di local data analyst. He is good for di forum. Wiwo, he is a nice guy, Davidvictorson di guy who abandoned me  ;D, e don tay wey I see dis guy, he is my nigga but I no dey hear from am again. Adbitco he is a coach imself. Di names e dey plenty. But abeg if I no call your name no vex. All of una nai contribute to my success.

I really appreciate everyone who helped me to achieve this Golden Feather to my profile. Both knowledge, guidance, merits and encouragement. Everybodi in local board help one thing to another. So I dey greet everybodi. Those newbies should be patient and continue di good work and one day. You be happy as I am now. Finally, fillippone, Hugeblack, Ratimov, lovesmayfamili, Cryptovator etc have contributed to my success to achieve this potential rank. And I believed this one is not the limit but to unlock the last one. May God bless all of you. Amen. The Sceptical Chymist, I specially thanks you for helping me at the beginning, you can unblock me to review some my post again. Thanks.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Davidvictorson on October 15, 2023, 04:29:42 PM
Hero Member Rank E Don Open

Ratimov make happy today being di 15th day of October 2023. E don reach about 3 to 4 weeks wey I dey wait to enter dis rank but no way and today wey be Sunday and I been dey inside Church house when Sr. Man Ratimov blessed me wotowo to enter di Hero Men club. I dey greet everybodi wey make dis journey to be successful to me to dis far. Personality like Brainboss who always guide and direct me whenever I am stucked.  Smartvirus the boss imself, the guy too good. He is one of the person o respect so much in the forum, Charles-Tim I don't where dis nigga comes from in do South South States, the guy is too good. He is friendly and lovely, I believed di woman he married is enjoying him. My man please keep it up the good work, Charles-Tim is my gee in di forum. DaNNy001 dis guy, I have nothing to say again, man no die, man no rotting, life continues. Children went to di same school and played together and when they grew up they travel to different places, depart. He is good guy. Igebotz wow!!! dis na another nigga day I like in di forum. He supports truth at di right time always. Di local data analyst. He is good for di forum. Wiwo, he is a nice guy, Davidvictorson di guy who abandoned me  ;D, e don tay wey I see dis guy, he is my nigga but I no dey hear from am again. Adbitco he is a coach imself. Di names e dey plenty. But abeg if I no call your name no vex. All of una nai contribute to my success.

I really appreciate everyone who helped me to achieve this Golden Feather to my profile. Both knowledge, guidance, merits and encouragement. Everybodi in local board help one thing to another. So I dey greet everybodi. Those newbies should be patient and continue di good work and one day. You be happy as I am now. Finally, fillippone, Hugeblack, Ratimov, lovesmayfamili, Cryptovator etc have contributed to my success to achieve this potential rank. And I believed this one is not the limit but to unlock the last one. May God bless all of you. Amen. The Sceptical Chymist, I specially thanks you for helping me at the beginning, you can unblock me to review some my post again. Thanks.
Congratulations brother.
This your vote of thanks sweet me for belle. You sure say you nor dey do MC for parties abi you dey do hypeman for clubs? Allow us know o.

Well one tin wey I fit talk be say everything wey you talk about the people wey you mention na true. From both closed experience and distance experience, I for attest to am. Once again congrats on to Legendary rank.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Cryptomultiplier on October 15, 2023, 04:35:24 PM
I like the way you express your joy, and I know say na so more better things go dey open for you.
I don jam your comments and post many times and I go say e dey always make sense. You deserve the rank and new position and I know say na double effort you go put in.
Congratulations!

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Asiska02 on October 15, 2023, 05:54:09 PM
I really appreciate everyone who helped me to achieve this Golden Feather to my profile. Both knowledge, guidance, merits and encouragement. Everybodi in local board help one thing to another. So I dey greet everybodi. Those newbies should be patient and continue di good work and one day. You be happy as I am now. Finally, fillippone, Hugeblack, Ratimov, lovesmayfamili, Cryptovator etc have contributed to my success to achieve this potential rank. And I believed this one is not the limit but to unlock the last one. May God bless all of you. Amen. The Sceptical Chymist, I specially thanks you for helping me at the beginning, you can unblock me to review some my post again. Thanks.

Congratulations Mate2237, you sef don try for dis local board and d rank wey you reach now you deserve am no be lie. Your contribution for the local board and the forum in general dey very appreciative and dis rank wey you achieve so don prove am to you and na d reward of your hardwork to d forum be dat. As you don enter dis rank, make you continue your good work for d local board and d forum, activity go dey wait for you to unlock d last rank for d forum. Make you enjoy ur new rank and pop champagne😁

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Broadanbig on October 15, 2023, 06:38:57 PM
Congratulations mate. You don really do well here. I see as you dey really try to put effort for this platform to make better contributions to make sure say our platform dey okay I admire the fact say you don rank up and like this, body dey sweet me well well to see say you don join the hero club. You too much and for the names dem wey you mention, dem too much. Unto say dem be senior men dem wey dey our own local board wey dey make things dey happen for here. Dem don really do well to push this board and members up to this height.

E dey sweet me for body like this as I dey see the growth for this our local board like this. E get the parable wey say person wey like good thing make e celebrate with person wey good thing happen to so that him too go celebrate good thing. I join celebrate d hail you again for this your achievement congratulations once more.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Mr.suevie on October 15, 2023, 06:50:54 PM
Congratulations my brother,

The journey has not been easy but consistency and hard work na something wey dey always show off at the long run of all our struggles I remember when e be say me self start ma own journey e be like say make the journey neva even start at all but today from a brand new account me self can boost that I have a fair share of crypto knowledge here and that's very good from my own end as I was once a crypto and Bitcoin hater at first.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Adbitco on October 15, 2023, 07:54:17 PM
Congratulations mate..
Is not easy to taste this side of the rank and I believe you will also taste the next rank.
Remain safe and act smart, goodluck.
Is been days I have never visited here but your attention attracted me as I received the notification from the bot and I decided to respond.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Wiwo on October 15, 2023, 09:15:03 PM
Hero Member Rank E Don Open

Edited out
Mate2237 congratulations to you and welcome to the Hero members club,  it is so good to hear you reached this height and I am glad to join others in congratulating on this big achievement of yours indeed you have done well,  reaching a Hero member is not beans bros.

And reaching this height you should really give yourself a bet at the back,  letting yourself dude well done,  keep being a quality member here on bitcointalk and even in the local board also.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Richbased on October 15, 2023, 09:35:27 PM
Hero Member Rank E Don Open

Ratimov make happy today being di 15th day of October 2023. E don reach about 3 to 4 weeks wey I dey wait to enter dis rank but no way and today wey be Sunday and I been dey inside Church house when Sr. Man Ratimov blessed me wotowo to enter di Hero Men club. I dey greet everybodi wey make dis journey to be successful to me to dis far. Personality like Brainboss who always guide and direct me whenever I am stucked.  Smartvirus the boss imself, the guy too good. He is one of the person I respect so much in the forum, Charles-Tim I don't where dis nigga comes from in di South South States, the guy is too good. He is friendly and lovely, I believed di woman he married is enjoying him. My man please keep it up the good work, Charles-Tim is my gee in di forum. DaNNy001 dis guy, I have nothing to say again, man no die, man no rotting, life continues. Children went to di same school and played together and when they grew up they travel to different places, depart. He is good guy. Igebotz wow!!! dis na another nigga wey I like in di forum. He supports truth at di right time always. Di local data analyst. He is good for di forum. Wiwo, he is a nice guy, Davidvictorson di guy who abandoned me  ;D, e don tay wey I see dis guy, he is my nigga but I no dey hear from am again. Adbitco he is a coach imself. Di names e dey plenty. But abeg if I no call your name no vex. All of una nai contribute to my success.

I really appreciate everyone who helped me to achieve this Golden Feather to my profile. Both knowledge, guidance, merits and encouragement. Everybodi in local board help one thing to another. So I dey greet everybodi. Those newbies should be patient and continue di good work and one day. You be happy as I am now. Finally, fillippone, Hugeblack, Ratimov, lovesmayfamili, Cryptovator etc have contributed to my success to achieve this potential rank. And I believed this one is not the limit but to unlock the last one. May God bless all of you. Amen. The Sceptical Chymist, I specially thanks you for helping me at the beginning, you can unblock me to review some my post again. Thanks.

Just like a saying that what is worth doing is worth doing well, congratulations senior colleague on your new achievement as a hero member, though I still have a long way to go but nevertheless I still tap in your blessings. I wish you better greater height to achieve your dreams on this platform.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Samlucky O on October 15, 2023, 09:47:56 PM
Congratulations man. The journey of a thousand Miles beging with a step just as dem say. You have proven yourself Worthy of emulation. This is just the beginning, better days ahead. I tap from your grace. This is the type of news we need here, to multivate us. Congratulations once again for your achievement.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Perfectbaby on October 15, 2023, 10:37:31 PM
Congratulations sir.. I am very much happy for you because this has added another record of growth in our local board and is a great thing to say we have reputable members especially in ranks.
E get one tok our pipo dey always tok say "if you get army man for your house pipo no go com fight you any how them like bicus you pesin wey go defend you". So my heart totori me wella.
I go say congratulations I know say 1 day me too go position there gidigbam for de throne.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Stable090 on October 15, 2023, 11:14:07 PM
I really appreciate everyone who helped me to achieve this Golden Feather to my profile. Both knowledge, guidance, merits and encouragement. Everybodi in local board help one thing to another. So I dey greet everybodi. Those newbies should be patient and continue di good work and one day. You be happy as I am now. Finally, fillippone, Hugeblack, Ratimov, lovesmayfamili, Cryptovator etc have contributed to my success to achieve this potential rank. And I believed this one is not the limit but to unlock the last one. May God bless all of you. Amen. The Sceptical Chymist, I specially thanks you for helping me at the beginning, you can unblock me to review some my post again. Thanks.
Congrat to you bro, I don’t even know how am going to express myself, because I really dey happy for you. Just like yesterday na him u enter senior member, but today u don’t come with another good news, na things like dis we wan dey hear for dis our local board, make everybody dey attain new ranks always. I wish you will be able to attain higher rank very soon, and I wish you will be able to achieve everything you are aiming for in life. Make you continue to dey make positive impact to the forum. Atleast plenty people wey just dey start the forum go fit follow your footsteps. I hope we go dey here other people dey share their own testimony here very soon, I dey always happy if I see say my own people dey progress for dis forum.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Alphakilo on October 16, 2023, 04:46:23 AM
Bros congratulations o.
I dey feel motivated when I read all these rank up stories. I hope one day I go fit write my own.
Na for just January wey you great one thread say you don reach senior member and now just after 9 months you dey Hero member. I say congratulations. Abeg you get any word you fit drop for us wey still be upcoming?

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: AYOBA on October 16, 2023, 02:11:21 PM
I really appreciate everyone who helped me to achieve this Golden Feather to my profile. Both knowledge, guidance, merits and encouragement. Everybodi in local board help one thing to another. So I dey greet everybodi. Those newbies should be patient and continue di good work and one day. You be happy as I am now. Finally, fillippone, Hugeblack, Ratimov, lovesmayfamili, Cryptovator etc have contributed to my success to achieve this potential rank. And I believed this one is not the limit but to unlock the last one. May God bless all of you. Amen. The Sceptical Chymist, I specially thanks you for helping me at the beginning, you can unblock me to review some my post again. Thanks.
Congratulations on your new rank.

What you truly desire in life does not come easily. You come in empty-handed and put up a fight to win. Congratulations once more, It's not easy to reach this level, but with God's help and your perseverance, you've succeeded. @Mate2237! We biginners on our local board will be expecting a lot from you as a Hero member, including a basic manual and some helpful information. According to the proverb, if you want for the best for others, it will also happen for you. We still wish you more ranks to come.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Abbatty on October 18, 2023, 08:54:00 AM
                        Member Rank achieved
I know say this my achievement no be anything and i bin no really wan make this post but i am so happy i finally got to this rank, I no go lie i never believed say one day go come wey i go earn up to 10 merits. Now I don believe say everything is all about dedication and i am so suprised and happy. I really appreciate everyone wey don contribute to this my achievement either knowingly or unknowingly. Congratulations to myself ;D, i am now focused on reaching the full member rank and gradually i go reach even Legendary rank one day.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Agbe on October 18, 2023, 09:25:56 AM

I like your determination, and for the rank up. Everyone passthrough this stage and you do well by telling us your mind. As you said, everything is a gradual process, but in my days the next rank was a thug of war. It was like no reach area but finally I reached there and even strived to pass it and with persistent and hard work I achieve all. I wish you all the best and congratulations to you new rank. Do well to achieve the next.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Ever-young on October 18, 2023, 11:06:12 AM

My brother no rank way no be anything oooh, everything nah one step at a time and as you don achieve this one like this now the next one go be full member Nia you go they celebrate eh go be like say eh far for you base on the merit way you need to reach their, but one thing their be say as you continue to they do Watin you they do( I mean to dy active they provide solution) then you go unlock another rank again sooner this one man just warm up for your next achievement.

Congratulations for this one way you start, no be everybody way start with you survive reach here, some don drop why some don they banned.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Abbatty on October 18, 2023, 07:59:33 PM
I like your determination, and for the rank up. Everyone passthrough this stage and you do well by telling us your mind. As you said, everything is a gradual process, but in my days the next rank was a thug of war. It was like no reach area but finally I reached there and even strived to pass it and with persistent and hard work I achieve all. I wish you all the best and congratulations to you new rank. Do well to achieve the next.
Thank you for the good words I really appreciate, omo with wetin u con talk now about how difficult it is to reach full member rank e no go really easy be dat oo but i just know say of other people de reach that rank then me sef fit do am even though e go just take me time. Make i use today sef jolly fess before I begin think of the next rank LOL.

Congratulations for this one way you start, no be everybody way start with you survive reach here, some don drop why some don they banned.
Na true you talk brother a lot of accounts don go down so man need de thank God for where person don reach so far and wetin person don achieve. Thanks bother for the good words i really appreciate.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: EluguHcman on October 18, 2023, 11:44:42 PM
As appreciation na application for more, I appreciates those ahead of me because I want to be like u to the top and so much I also encourage those behind me to keep pushing for life na level by levels til levels passes levels.

I learn to walk and work with those on the same mission as me so conquering would be assured as energy transmissions in unity na him make I join this forum and since 02/07/2023 I don dey here amidst prosperous Bitcoineers and til date na a "whole" and "just" 66 Merits and a "Member rank" I don dey up to date.
I feel discouraged at times cuz me & a lot start together way dey ahead of me but couraged when I realize say me dey ahead of a lot too.

I learn say the best nature of job man fit do na that 1 him dey do dey find joy & pleasures on working.
Na so I find joy and pleasures being among this forum and So I can imagine if I gets paid alongside, that na Treasury Pleasures with Joy 🤩

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Miles2006 on October 19, 2023, 12:05:28 PM
My Jr. Member rank achieved

I started this jorney last month as a newbie, at first when I joined this forum, I was like are you sure you can do this, but one thing wey I tell myself for this life anything wey you put your mind to do you fit do am. So I made my first comment on naija local board, I saw some peoples comments lengthy and long and I wanted my comments to be lengthy too, let me summarize everything. And now have attain a Jr. Member rank this week and am so very much happy. Normally I suppose feel say the rank na small rank but I know say with time I go attain higher rank like una for this forum and as I dey put effort I go attain rank. Secondly am grateful to those who supported me with merit and everything I need to know, the corrections and other things, am grateful.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Abu-Naim on October 19, 2023, 09:15:04 PM

Congratulation Miles2006, this is just the beginning, there is a lot to learn about in this forum, you just have to take them step by step in order to keep achieving greatness just as you have started already. If you dedicate your time to the forum, it will be very easier for you to achieve your goal as well as get the right information and knowledge you need about bitcoin and crypto.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: promise444c5 on October 19, 2023, 10:44:54 PM
It will sure get to my turn or should I say our turn ;) that I know ,no relent

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: letteredhub on October 20, 2023, 01:26:04 PM
Hero Member Rank E Don Open

I really appreciate everyone who helped me to achieve this Golden Feather to my profile. Both knowledge, guidance, merits and encouragement. Everybodi in local board help one thing to another. So I dey greet everybodi. Those newbies should be patient and continue di good work and one day. You be happy as I am now. Finally, fillippone, Hugeblack, Ratimov, lovesmayfamili, Cryptovator etc have contributed to my success to achieve this potential rank. And I believed this one is not the limit but to unlock the last one. May God bless all of you. Amen. The Sceptical Chymist, I specially thanks you for helping me at the beginning, you can unblock me to review some my post again. Thanks.
wetin I just understand for the this business be say make you no relent no matter how difficult the journey the be, cos normally the beginning the always dey hard for this journey oh aswer but onto say you no gree loseguard you keep pushing, learning and trusting the process na just a matter of time you go dey climb the ranks gradually.
So @Mate2237 you nah example to growth process for the forum based on hardwork and every newbie need learn and understand say in side this forum hardwork pays. Congratulations bro on your ranking up even though say this felicitations the come late, looking forward to see you next at the legendary ranks... Congrats nothing do you!

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Mate2237 on October 20, 2023, 09:48:01 PM
My Jr. Member rank achieved

I started this jorney last month as a newbie, at first when I joined this forum, I was like are you sure you can do this, but one thing wey I tell myself for this life anything wey you put your mind to do you fit do am. So I made my first comment on naija local board, I saw some peoples comments lengthy and long and I wanted my comments to be lengthy too, let me summarize everything. And now have attain a Jr. Member rank this week and am so very much happy. Normally I suppose feel say the rank na small rank but I know say with time I go attain higher rank like una for this forum and as I dey put effort I go attain rank. Secondly am grateful to those who supported me with merit and everything I need to know, the corrections and other things, am grateful.
You are welcome to the forum. I can see that your post quality is good and I want you to keep it up and also improve on it more. Congratulations for the new rank and I also advise you to work hard to the next level or rank. Don't give up and always focus on the quality of your posts. Always post on bitcoin related discussion and cryptocurrency at large. Always read other people post and read materials on bitcoin. This forum is mainly for bitcoin discussion and most newbies are not aware so they bring different things that are not relevant to the board. Once again, I appreciate your effort. Don't give up.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Cityhunter34 on October 22, 2023, 01:13:24 PM

It was not easy 4 di journey, those wey no fit, dem give up, but I no give up 4rom brand newbie 2 newbie, nd newbie 2 Jr. Member nd Jr. Member 2 Member nd Member 2 Full Member nd Full Member 2 Sr. Member nd now there are two ranks 4 me 2 attain.

I feel really relieved now seeing these testimonies, coming up with a quality and interesting post isn't easy and I want to CONGRATULATE and APPRECIATE my seniors with high ranks and merits.
I have been there for a month and few weeks and some times I feel like giving up, I often ask myself if I will be able to make it to the top but after seeing the posts of Seniors I have come to understand that consistency, patience and abiding by the rules is the only way to the top.

A member, Jr member, Sr member, full member, hero member and hero member were once newbies just like me. Lol. I now understand why they say "na person wey give up na em lose"

Dear seniors with high ranks and merits please keep encouraging us (newbies) with your testimonies, I personally need it. CONGRATULATIONS my people on your wins. E NO EASY but we will get there.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Dailyscript on December 05, 2023, 12:31:24 PM

It was not easy 4 di journey, those wey no fit, dem give up, but I no give up 4rom brand newbie 2 newbie, nd newbie 2 Jr. Member nd Jr. Member 2 Member nd Member 2 Full Member nd Full Member 2 Sr. Member nd now there are two ranks 4 me 2 attain.

Dear seniors with high ranks and merits please keep encouraging us (newbies) with your testimonies, I personally need it. CONGRATULATIONS my people on your wins. E NO EASY but we will get there.
Weting you talk nah truth. Nah support wey we need.

Anyway nah now ah they see this post. And me ah no go shame to say i just rank up to a newbie. I remember when i enter the forum newly nah brand new ah they see but now am officially a newbie. By the grace of God the same way wey i take come announce say ah be newbie for here nah the same way ah go still share other progress and rank wey ah go achieve for future here.

Title: Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
Post by: Mate2237 on December 05, 2023, 06:30:37 PM
Weting you talk nah truth. Nah support wey we need.

Anyway nah now ah they see this post. And me ah no go shame to say i just rank up to a newbie. I remember when i enter the forum newly nah brand new ah they see but now am officially a newbie. By the grace of God the same way wey i take come announce say ah be newbie for here nah the same way ah go still share other progress and rank wey ah go achieve for future here.
You are welcome to the largest Bitcoin forum. Your account it's not yet a week old and you have gotten 3 merits and that means you are good and continue the good work to achieve more. There are lot of things you will still do and I believed based on your posting style you have known most of them. And you can read more postings from elderly members to learn more. The journey is not smooth for anyone here but persistency always give good results at the end. Don't give up and learn from others.

You are already a Jr. Member and only you activity that is holding you like this. If and will take some time for you to reach that rank. And I believed forum count members from Jr. Member. And in the Jr member rank, you can post images. Therefore work hard to reach the jr Member Rank and come back here and announce it. Be a good user in the local board and you will definitely achieve why you are here. I wish you all the best.