Anyway as I don read the above from @BIT-BENDER, I no see any reason wey go make people just dey follow follow one artist like that without be careful to also dey sure of wetin the artist dey post tru the handle, at least google dey dere to take search. Me no dey follow person like dat wey e no be say the pesin dey feed me. fresh out graduate can't find anything from the government and when he decided to learn a skill he is not encourage or patronised, he has took look as where and some do this under pressure, so join Ponzi, scam, giveaways without research can be another way for that person. For the scam side like say you dey make excuse of how things take hard and pepo fit go begin invest on scam project. Me I no tink say e go be better excuse as work no dey, make pesin go still dey throw pepper wey no kukuma dey to scammers. E better to cool dey research becos na pesin wey sabi something dey learn from pepo mistake
|
|
|
Charlie and Chris Brooks run Crypto Asset Recovery, a small business in New Hampshire. They have helped to recover some amount of lost passwords and coins. Reading further, the Crypto Asset Recovery site made mention of bitcointalk.org to my amazement and I was glad to see that a thread in 2011 was linked to it on the site called Nakamoto's Forum and undoubtedly; that is here, this wonderful forum with lots of opportunities. This is the thread titled: Let's add up the KNOWN lost bitcoinsExcerpts from the site For Chris and Charlie Brooks, finding lost passwords to cryptocurrency wallets requires figuring out how their clients' minds work - and that effort can help their customers retrieve a slice of what the pair estimates is about $4.7 billion worth of recoverable bitcoin stranded in locked wallets. The Brookses narrowed it all down to 72 posts that described the loss of at least half of a bitcoin. They determined that 14% are potentially recoverable cases and that from their own work in recovering wallets for clients, they can decrypt about 35% of passwords. That led to their conclusion that about 2.45% of lost bitcoin is retrievable. With a range between 68,110 and 92,855 bitcoins, that would make up to $4.7 billion in bitcoin recoverable based on the asset's price of about $50,372 on Friday. One of our most recent cracks had about $250,000," in a blockchain wallet, said Charlie, who majored in computer science in college. He's put school aside for now to work at the business. "This is something I've always liked. I would follow along with my dad ... Online treasure hunting, it seemed really cool We get as good a list of passwords as we can from a client and then we put our heads together and spend some time extrapolating the way that they make their passwords and try to get in their mind when they are actually creating a password," said Charlie. "That's the most helpful thing, just seeing their practice," he said. "That's the cornerstone of our business, essentially." The duo will run "hundreds of millions or billions of variations" of password patterns and test those against the encrypted version of the wallet, said Chris. "If you don't have a very good [password] guess, there are more possible passwords than there are atoms in the universe, and I'm not being facetious when I say that," Chris said. I also think sometimes when we lose our passwards we can do a near guess of it from our bunch of passwards or stuff close to that and that has been one of the secret of the duo father and son. I don't know if this particular link was on the above thread HERELets see if this will help anybody , thanks
|
|
|
I now see a situation that the world is changing and is coming to a level where if you don't have a covid-19 vaccination clearence or means to verify that you have been vaccinated or have received the latest jab of the vaccine, you won't be allowed to buy or sell. I had in my mind that face mask was going to play this "devil's advocate" but no, the vaccination is getting serious with huge restrictions and therefore looking like it is the devil's advocate.
Apart from the many countries that have been making public statement about the need and compulsory nature of taking the vaccine, I heard in the news barely 24 hours ago about America making it mandatory for big company owners to be vaccinated and show a prove of vaccination of their employees. This is more serious with America taking such steps to ensure compliance , more countries will follow this direction and gradually it will get to smaller businesses, SMEs and then to restrictions on entering banks, malls, fuels stations and etc which will replace face mask. Covid-19 Vaccination is becoming a serious phenomenon and even in Africa and Nigeria, it has started gaining grounds even as the doubt of its existence or and severity is still in doubt from larger percentage of the population.
|
|
|
Them get their sabo gari area wey dem dey flex, na who dem catch go collect. I dey really feel wike, although na because him too no be APC
Southern people makes Sabon Gari to be like that, Hisba got no option because of the tribes that dominate the area which are people from the South. But, why are beers destroyed or confiscated on their way to north? Try to related it to what CB post which is the truth of the matter. Hisba are violating human right, truth to speak. Guy I no say dem no dey destroy beer but wetin me and you know be say for naija things still dey happen when dey still dey stop am. Beer still dey make market for north there. In fact, nothing wey no still dey happen there, even brothel and babes wey dey hussle dey there both muslim and Christians all on code. For human rights wey them dey violate for hisba as you talk, my broda naija dey violate even more. Government wey no dey release allege offender wen court don rule for release.
|
|
|
Anyways who see bubu swagger with dat trouser wey e wear, d tailor suppose go prison make I no lie, a whole president see wetin dey give am war. This man just dey spoil our country name everytime.
Yes I see am, the swagger no be here and bubu posture make matter worse, the thing come cast his long frame as if na crime to dey tall. Well I think say bros hope uzodinkma for arrange the top wey be Ibo attire long enough to cover the trouser like babariga, that one for cover all our Nigerian shame inside the clothes. That one still fit make make worse because him for still be like tree wey dey waka. But on serious something, make we no forget say bubu na muslim and dem no dey sew trouser wey dey reach ground. My mind dey even think say bubu reject the normal and usual trouser wey dem sew come first. ![Grin](https://bitcointalk.org/Smileys/default/grin.gif) . That trouser fit be his own prescription, we sabi say bubu no want no wetin anybody dey talk as far him think say for him mind him don do correct thing wey make the kontry be as we dey see am ? Also wetin una reason for wike talk, say make we all dey on our own. I hear the northern been destroy beer and yet dey still wan they recieving der percentage for wetin the company's dey pay for this side them dey reside. Tori just plenty for town this weekend.
Bros abeg northerners no comot mouth for beer oo. Them get their sabo gari area wey dem dey flex, na who dem catch go collect. I dey really feel wike, although na because him too no be APC
|
|
|
Another thing abeg eye don too dey for Nigerian make una slow down small if not plenty people go hear am. No too do Nigerian doings outside this thread, this na mata one of us bring come my table. See make I tell una, normally ehh we from side people no dey too like, so make we no go make mata worse for us. Remember say if you too show off ur progress, village people go upgrade their witch. kudos to everyone, make we dey watch each other back
You don talk am finish & no be 2day I take no say eyes dey everywhere for our parole jus lik google and plus village pepo jazz as dem go dey see home boy dey arrange himself even untop dis bruhari "hardware drive" but dat one oluwa no go shame us. Las las make we still dey try code ourselves make we no go leave d sweet wey we dey lick. Who no no, no no.
|
|
|
You yourself are talking about plagiarism in your topic: Plagiarism: Where Do We Draw the Line? referring to the rules. It was a month and a half before your ban. You talk about newbies and their plagiarism and at the same time fall for plagiarism, as you claim, which was written at the time when you were a newbie. That is, you talk about it by telling others, but you are not able to apply your statements to yourself. This is strange. This is true. No argument there. The plagiarised posts were in my early days and are coming back to haunt me. The Plagiarism: Where Do We Draw the Line? was created in a quest to question the extent of plagiarism. It was at this point I was becoming more aware of the dangers of such actions. In an attempt to throw light on plagiarism it's ironic I didn't to question myself. Its not so funny at this point that I lacked the insight to look at my ownself. That is my blind spot. I seek repentance and plead for retribution Thank you all for your sympathy and understanding. I really appreciate it. A signature ban in my case would be mercy. I will accept such mercy if given. Being a member of the forum is more important to me
No doubt here that this user have violated the rule of the forum to which he has come to beg for forgiveness and a second chance. I won't consider his post as an appeal but an apology from someone who realizes he has done more grievous harm by preaching the sermon but not being sure of how clean his own actions are. It is quite different with the other user's case though but rather than a total throwaway of the child and the bath water, if the mod could have a retribution for him that can still allow him a chance to start preaching and doing the act in same manner, he can realize the gravity of plagiarism. Plagiarism is an offence of intellitual property and frowned at even in real world. I think he is begging for a signature ban at least to have a chance to continue with the forum going forward. But is up to the mods to take a decision better for the forum.
|
|
|
Abeg, later I go gist una wetin I learn from dat ordeal and how wey go take dey dodge wahala here. Na to sleep remain for me now.
Lol I believe say your eyes don see ya back amidst say ya mind don cut ontop dis new pepper wey knack you, somebody want take him reggae take scatter your praise and worship, see me see wahala oo. The thing tire me oo, pepo like us dey find a ground wey we fit take put mouth b4 the good news land. I been just wake up and immediately go check ur appeal thread and see say baba don do the thing, soft. E remain our second man, hoping say pardon go land him front too. Oluwa no go shame us.
|
|
|
I think the situation further exposes the use of blockchain and how it secures our funds from third parties. This is just a matter of third party security which is financial sovereignty. Although what we see is the reality of third party intrusion with fiat. This is just the way we get our bank account frozen by the banks for a little verification that the bank is requiring but will block off a customer. It is clear that is a sanction coming down to troubled countries that America didn't succeed on and thinking ahead this action can turn out as disguise for more countries to begin adopting cryptocreency to avoid centralised intrusion.
|
|
|
Well @Dragonfond we and myself welcome you for this corner. You really try help your self collect kpali wey be certificate becos you need am 4 life. As you carry yourself enta here, make you still believe ur self to grow at least small small. I no go say e no easy but you na pesin wey say you don gather small experience 4 the place. We see how one of us fall and rise by support and God's grace as God no shame us. The pepo wey we dey wrestle with dey always want make we fall (na the thing wey all of us go know be dat as I know since). I welcome you and congratulate our pesin wey still dey with us. I sabi say e no go be moimoi 4 am to show back. Na Baba do am 4 am.
|
|
|
Yes it is a saying that it is better to learn from another person's mistake and another says, it is a wise person that learns from another person's mistake. However in your own case it is good to even point out to you that you didn't learn from another person's mistake or your friend so saying, it was circumstances that made you lucky not to invest sheepishly like your friend just as you friends have been doing far before that particular investment from your writing that I read. A wise person learning from another's mistake is when they don't follow the line of the exposed mistake.
The advise is not to allow your emotions ride on you. Do a good research and invest small as a beginner and you grow gradually.
|
|
|
but there are also good ones that want to know more about bitcoin, other cryptocurrencies and how this forum can be very useful for them in real life application. We should not because of the bad ones be hostile to the good ones as BIT-BENDER commented also, but only posts that are worth it should be given as we all know to even receive merit we dedicated our time to create quality posts.
@Mpamaegbu, @Pokapoka124 I wasn't expecting this, but in fact it actually happened that two Nigerians were accepted to BestChange. Welcome to BestChange signature campaign.
Yeah I tink say some newbies dey try but very many jus dey run afta gain wey dem go get and you see plenty unseriousness 4m dem and dem no no say na small small dem dey take lick soup wey hot. Some carry G plus plus mentality take enta here but here no be 4 fast stuff becos if you try do fast, you fit jam rock as eyes dey corners & wearing google dey look. Yes some of our galant men don fall in, inside the bigger soup and I throw way tuwale ... for dem,. I expect am. Them deserve am especially the @Mpamaegbu guy. Congrats to Una at least we don dey see some galant men wey go fit support bigger boos @brainboss for any charity stuff incase him want arrange any ![Grin](https://bitcointalk.org/Smileys/default/grin.gif)
|
|
|
Can you post the link to read this useful information, I know the government did accepted repentant terrorists, but I never read government are recruiting them into Nigerian military forces, but this is likely possible and should be of concern to the southern political leaders.
My guy dis don tay wey e dey happen na. How u think say the boko people dey get info wey dey make dem attack military convoys. Naija cast and dere is a language undertone wey we never code. As to link, I no get am but e always dey news.
|
|
|
Me I don dey reason am say the reason wey go make naija government dey declare people wey dey yarn true about dis insecurity and boko wahala wanted means gofment leg dey inside am. The tin tire me oo.
How dem go say some boko members don repent and them go put them for army. This na calamity, error wey dey clear. I don begin see why pepo say na Islamic parole be this and the tin just dey waka dey come, no be small.
|
|
|
A hacker return stolen cryptoBut was the thief a good samaritan who stole the money to expose a dangerous security flaw "I am not very interested in money!” the hacker wrote, adding it was “always the plan” to return the funds. How can that happen that a hacker does that I return the stolen crypto and say he is not interested in money. This is funny K can say that. What do you think about this story.
|
|
|
That comes to $1.25m a day, or to help you visualize the amount of revenue a Walmart superstore or a Costco generates a day, now, since we're talking about a country of 200 million, how does this volume of 20 cents per citizen per month sound like?
If you compare that percentage with the population of other sub saharan countries and relate it to their percentage of active participant in bitcoin trading, then you see that the number is high in Nigeria. The information put out through the link is obviously well researched and from physical overview in Nigeria, I know many job seekers are now finding success in bitcoin trading.
|
|
|
Since the Central Bank of Nigeria banned cryptocurrency in Nigeria in February, P2P trading has surged in the country. ![](https://ip.bitcointalk.org/?u=https%3A%2F%2Fi.imgur.com%2F7iQ9EJM.png&t=663&c=uPe_wIp3RA-ezg) It is evident with the speed of Nigeria youths getting more attracted on online businesses, bitcoin trading is one sure angle to look into for investment with the rate of volatility. Nigeria is therefore increasing in bitcoin popularity which P2P is relied on heavily for transaction because of the CBN on accounts connected to banks and cryptocurrency exchanges. This is having more positive outlook for the bitcoin crypto economy. Link here
|
|
|
Do you think financial stability is mandatory to be a gainer in Bitcoin investments?
Yes, anyone that is not financially stable can not invest, or such person will invest but later have no option than to withdraw, or see little gain and be attracted to it easily and withdraw. Of course the people not classified as the big money holders or whales can also have some shot on making it big, What happens to taking a chance and luck? Luck can shine into such people who believe. I think the greatest obstacle against wealth is the mind. If we limit our mind from thinking and planning big then we stand limited and we can't take chances to opportunities we see. Cryptocurrency investment is a big example to how you can stumble into wealth and greatness. The example of just hodling bitcoin is enough to convince us on that. We already seen people making it around us and some of us too are testimonials to this. Gone the times where only wealthy and financially known families make wealth because of the huge capital commitment for it, not these times. Is a little easier but believing is the greatest weapon to getting there in life
|
|
|
|