Bitcoin Forum
September 27, 2024, 10:11:35 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: [1]
1  Local / Nigeria (Naija) / Re: If you do this can you hold bitcoin? on: June 19, 2024, 05:18:53 PM
Omo you self ehh how you come dey reason to go sell person land wey him don try acquire to buy bitcoin like you dey reason well at all?
The only two ways wey dey possible na to do DCA or grow bitcointalk account to join campaign for that you go start to earn small small money to take hold bitcoin in fact most of the project self dey in btc so no need to go buy bitcoin anymore you go just hold your earnings.

The last advise i go give person na to tell am to go sell land carry go do investment meanwhile land itself na serious investment wey go appreciate anytime soon or as year keeps going na so your land go dey appreciate in price, one thing be say understand say bitcoin get higher volatility level that you fit lose your investment anytime or so quickly.
2  Local / Nigeria (Naija) / Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. on: January 24, 2024, 06:36:08 PM
Username: Nightwalker(NW)
Gender (optional): male
Skills: Painter and POP designer
State of origin: Rivers state

My people una wedon oo today happens say i cum post here but e don reach some days wey me make my account here but neva rily get dat time to cum yarn wit pipo wey mata here but as e be so i say make i throw salute for my pipo wey onto.
abeg make una show me road, na pesin wey sabi fit survive.
Pages: [1]
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!