Bitcoin Forum
February 15, 2025, 02:21:47 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: [1] 2 3 4 »
1  Local / Off-topic (Naija) / Mass deportation on: January 29, 2025, 03:50:19 PM
Another problem Dom heat our country people wey dey obodo the abroad for the united states. Since wey the presido of of the united states of America win election and ever since him campaign the presido been dey threaten mass deportation for illegal migrants wey dey for him country some people been really dey pray say make the move no work why some been dey pray say make e work because of the promises wey him make for crypto currencies and now the matter Dom favour crypto traders and these illegal migrants from our country wey japa say them wan find better life there village people dey airport dey wait for them as I just see news say U.S Dom deport 3,690 illegal migrants for the country this one na another increase of population why america dey do like this sef.

Na the matter wey dey ground so but this man really carry Africans and Nigerians for mind but the matter come be like say na we Nigerians plenty pass come carry the matter for head we sef no dey try no be insult to the country reputation be that? Make them come na make we dey country reason together no shaking.
2  Local / Nigeria (Naija) / Work for person this year, trade forex or gambling? on: January 07, 2025, 10:02:17 AM
Three of these things na something wey I sight say people wan dey try remove body for, to work for person to trade forex and to dey play gamble weda for casino or online. Me myself I Dom reason am for our country as e be like this now I no sure say to work for person fit favour person again especially when e come be say u dey alone or u dey feed family and salary no come balance this one na one of the things wey people really complain of last year.

Another one na forex trading and gambling I just put them together because them dey like brothers, one of my friend call me after the new year, bring him phone and book dey calculate all the money wey him spend for online betting account and forex trading Omo the money too much but that bobo go always tell you say money no gum am but everyday him dey trade forex still dey play gamble. These three things wey I mention sometimes fit control mental health those wey dey trade forex go know wetin I mean that one na when u allow am be addiction you fit dey calculate forex ur brain dey hot sef the same thing with gambling,

So this year how person wey dey do these things want take cope and how much profit and loss you as an individual Dom calculate from your own side and how u dey take control or cope with the addiction.

Make we hear from you person fit dey here to learn from our own contribution.
3  Local / Nigeria (Naija) / Wetin u Dom carry ur stinginess achieve on: December 28, 2024, 10:05:39 PM
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
4  Bitcoin / Bitcoin Discussion / The effect of Bitcoin growth on other currencies in the crypto market on: December 19, 2024, 07:48:21 PM
For the past few years all attention of higher purchase of crypto currencies have been on Bitcoin expecting something extraordinary from Bitcoin investment though there were other coins but all attention was majorly focused on BTC to see the profit before they proceed with others, like no one really expected BTC to hit $100 within a twinkle of an eye. So it's very motivating and I think this has been the motivation of HODlers and investors on other currencies believing at anytime they may have their breakthrough.

So what effect do you think the BTC growth added to other currencies?
5  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Why is Bitcoin membership growing very fast on: December 03, 2024, 04:52:19 PM
I was having a conversation with my friends about crypto currencies and they asked me a question about why Bitcoin price is very expensive and people are still investing in it but other altcoins are still low but people are having a double mind to invest in it.
I didn't talk much I told them that, that was how it was with Bitcoin when it started but deep down me I wanted to give them more reasons but I was short of words so I guess my people here still have something more to say so I would love to hear from you so I can tell them when this topic arise again.
6  Economy / Economics / COVID-19 vs Economy situation on: November 18, 2024, 10:24:23 PM
Currently many countries are witnessing the dark side of their Economy. And nobody is really happy when things are not going well with their countries Economy cause it affects everyone. The country may experience hike in the prices of goods and this is the major fear of every individual in times like this.

So during the COVID-19 lock down, things were very tense, people died,there was massive hunger and restriction of movement and many economies and business merchants witnessed set back.

My question now is what if the pandemic came the same time with the current situation of your countries Economy.
7  Local / Nigeria (Naija) / Will you take a loan or sell ur Bitcoin? on: November 13, 2024, 06:31:55 AM
I decided to come up with this topic now cause it will be very vital to know how some people cherish and how they can handle situations in their worst times. I see the way investors and traders are being happy the way Bitcoin is causing waves in the crypto market and running in a bull run direction.

So what will you do in this situation where there is a serious issue at hand and even on ur shoulders a very emergency situation at a critical time but no money in ur account not even a friend nor family member can come to your aid and u are a HODLer in this time that Bitcoin is in its prime in the market. As an investor will u compromise ur Bitcoin to solve the problem or u consider taking a loan to solve it then pay it later.
Remember no money with you and consider how u would work and strive to have such a huge amount to pay back a loan.
So which is ur option, compromise ur Bitcoin or take a loan and strive.
8  Local / Nigeria (Naija) / Good news for HODLS on: November 07, 2024, 06:18:01 AM
Currently we just witness increase for Bitcoin as at march this year Bitcoin bin rise to $68k but for this month now we Dom see am skyrocket to $74k. This one na very massive increase for all crypto traders wey dey hold for a long time every investor prayers since Dom be say make this money rise and for this festive period God Dom answer them.
But we go call this one Trump effect? cause the man been Dom make many many promises to crypto world for him campaign and immediately him start to lead for poll result naim we see this increase for Bitcoin price.
Anyways congratulations to all holders.

We still dey expect more from crypto and to see the impact wey trump go bring to crypto world wide as e Dom make many many promises but next year go stew if him do as em talk.
9  Local / Nigeria (Naija) / Over repeated topics for our local naija board on: October 30, 2024, 07:09:32 AM
E get some threads wey we Dom too repeat for this our board abaahh. Na local Nigerian board no means say other topics no go dey na, until some topics sef Dom dey come repeatedly person no go know wetin to reply or quote again because e Dom too dey rampered. No matter how person reply quote or create thread on these topics merit no dey come again that one na to show say e no dey sweet people to hear again no be new something make we look for something more catching even if we wan post them make we look for another strategy put am na business we dey hear oo no be to come waste data.
SOME OF THESE POST NA
1 BAD GOVERNMENT IN NIGERIA
2 NAIRA EXCHANGE TO DOLLAR
3 ECONOMIC SITUATION IN NIGERIA
4 WHAT DO YOU HAVE TO SAY ABOUT THE BAD GOVERNMENT
5 NAIRA INFLATION
6 MINIMUM WAGE
7 BAD LEADERSHIP IN OUR COUNTRY
8 HARDSHIP IN OUR COUNTRY
9 HUNGER IN NIGERIA
10 BAD ECONOMY SYSTEM . U fit add ur own if u get any to expose abeg.

These ones na the ones wey I fit mention. Even though na Nigerian board if we go create these threads make we try make am sweet and sugar inside even new comer for the forum go know things like this and e no dey bring merits at all. Make we change our posting quality to get wetin we dey find. U fit post am millions of people comment, reply, quote but at the end of the day no reward e no good things like this no be new thing and even people wey no dey the forum know things like this if you go outside go talk am highest na argument at the end everybody comot with no solution, make we focus on the business wey we come here for and let these topics be.

Abeg I Dom yarn make nobody carry banter come, correct me if I'm wrong. Thank you.
10  Local / Nigeria (Naija) / U dey use Bitcoin dey purchase or just investment sake on: October 25, 2024, 09:54:44 PM
How u dey take use ur Bitcoin, I mean why that Bitcoin still dey with you just hold am because u wan save am or u dey still use am buy things.
Many people just dey keep Bitcoin for the sake of say the Bitcoin profit dey rise everyday and them wan keep as investment.
But e go still good for all these business merchants to dey use am do purchase too, sha especially these business merchants wey dey deal with import and export of goods.
E for good make them dey use Bitcoin dey make their purchase abi how una see am.
11  Local / Off-topic (Naija) / How ur thread Dom help u? on: October 25, 2024, 09:41:11 PM
I no know how this forum and ur threads Dom take help u oo. But today I say make I come ask how our threads Dom take help us and how we take dey follow our threads up.
For person like me e get question wey I Dom dey ask myself for a long time, by myself I go come with one conclusion and take advice myself but last last I go still scatter everything by myself cause I no really get wetin I dey find so last last I come say make I drop that matter as thread for the forum Omo as I drop am na so advice come dey come from left and right and me I take time read everybody experience and their contribution and how to tackle that issues and now trust me my belle full infact I just get the best out of the best for this forum I swear.

So wetin make I dey talk this matter me I just discover say many goodies dey for each thread wey u create no create am relax still follow am up and dey enlightened more.
12  Economy / Economics / Trusting your budget in times like this. on: October 17, 2024, 08:25:17 PM
It is very important for every man to have a budget on how to spend to avoid being broke or overspending. But some people I take myself for an instance no matter how I make my budget at some points I still exceed it so I really need your thoughts guys.
And at the same time having a successful budget and maintaining your budget depends on the situation of your country in a country where prices of goods are not stable it would be very difficult to have a trusted budget.

So how do you manage your budget in a rotational economy I think I myself would need to hear from you guys.
13  Local / Off-topic (Naija) / Don't invest and slumber on: October 16, 2024, 06:33:09 PM
A friend of mine was complaining to me that his friends where complaining to him that they invested in crypto but were not following their investments serially so as a cause of that they lost their profit when it was supposed to pay off. The problem here is not just investing the case is investing and coming back to check up your investment it must be a day by day duty to check up on your investment.

It is not to invest and slumber you May miss alot of opportunities not only in crypto currencies but in every business u do u have to reach out to it even if u entrust it in the hands of a manager. The rich men with all their money and many investments still put more effort, for an example Elon musk with all the money he has he's still not relenting but pushing to make more money he is never slumbering.
There is a saying that says you snooze you loose so never snooze never slumber keep investing and stay awake on ur investments.
14  Local / Off-topic (Naija) / Payment method in naija on: October 12, 2024, 09:38:49 PM
Payment has been one of the major concerns for every worker and a self dependent person. So with this everyone's desire is to have a nice job earn a nice amount of money, but our countries bad economy has deprived so many people from this right. It is good that the labour force have this nice vision to fight for the minimum wage which was finally agreed at 70k. But states are yet to carry out this minimum wage but we all hope that soon it will be settled, so what if this 70k minimum wage is finally working who is going to smile how many people are going to be happy at it?

Private workers have no hope of this minimum wage especially small private owned businesses e.g, local private schools, sales girls and sales boys, bakeries and so many more but this same people are working their lives out for a little amount of payment. 70k can't solve any issues in this our current economy in a family of parents and children.
The best option here is for Nigeria to implement a per time payment method this will help reduce overwork and nobody would be cheated too, unlike someone working for 12 hours every day at the end of the month you receive 20k as your salary in this present economy of high price of things I think a per time method would benefit both the private and the government workers.
15  Local / Nigeria (Naija) / how can u tell ur parents and and siblings to invest in Bitcoin or crypto? on: October 11, 2024, 01:20:57 PM
First of all I have seen so many post similar to this topic so I like adding my own ideas when I come up with a plan so I will share a little of my own knowledge here.
So many people in this forum have been asking what they would do if they persuade someone to invest in Bitcoin and crypto currencies and at last they don't see success, so I came up with my own idea so I won't go wide I will just state based on the topic I have made.

A person can't persuade another to do something when they have not yet seen the results for example, you as a child you depend on your parents for every of your up keep and at the end of the day you go telling them that you have an investment you want to introduce to them, and knowing how our African parents can be smart with questions especially when it comes to an online business that involves money it will be a waste of energy trying to persuade them when they haven't seen the good news in you but when u stop depending on them and pay ur bills they will be wondering what's going on they will want to know what you do from there u fit run enter them and they will be eager to listen.

So the only way to persuade a person to something is when u are the example of ur words.



16  Local / Nigeria (Naija) / Safe guarding ur seed phrase on: September 24, 2024, 05:25:04 PM
For a long time now I Dom dey hear many many suggestions on how to safe guard our seed phrase as we all know say e dey very important and losing urs could cause a very big trouble to u. Many people Dom tell us say make we save am for Google, many say make we write am for paper and so on infact if that topic come again u go still see many suggestions on how to keep ur seed phrase safe but me now I Dom think many ways come reach the final level of my calculations with a result wey me I think say dey safe for me.

Since it is not safe to write it in a paper and still save it in the internet I think it is advice able to write it as a caption on photos maybe one for a photo and also post it Incase u go to a place you can search for those photos quick and remember them nobody would know what they are
One photo one word that's the pattern
17  Local / Off-topic (Naija) / Quality and quantity on: September 12, 2024, 02:05:30 PM
Things are very expensive these days it is very hard to compare life now to that of the past five years I wonder how things got to change in just a blink of an eye it is not supposed to be this easy to change a giant economy to now becoming a one of the worst in Africa and in the world.

These days things are not only getting expensive but the quality and quantity are also reducing if it was for the last five years the common man preferred to go for quantity rather than quality because the quality products were very high but these days especially foods producing companies no longer produce quality products and the quantity is also reducing but the price is increasing, the more the price the lesser the quantity and a very poor quality to be added so why adding the price.

The leaders are trying to make the citizens go from hand to mouth not only for the common man but also for those who have investment and savings to break into their savings.

Some people earning in dollars will also be affected, for example if you are earning like 30 dollars a month and only your breakfast is taking 1 dollar that is for those who don't have family to take care of, then talk about those who have families and other responsibilities the only solution is for the prices of things to get to normal for man to survive nobody prefers quality anymore.
18  Other / Beginners & Help / 10 rules of investing in crypto on: August 01, 2024, 10:56:42 AM
since the first day I registered in the forum till date I have seen so many post of desperate newbies who want to invest in crypto but don't know what it takes or what to know before investing in crypto and I have really wanted to be among those to add my little contribution. Successfully I was able to achieve that by making this research in my leisure period to make sure the newbies and many others who have the intention of crypto investment may know what to do before investment.

Without talking further I will be pleased with my research by leaving a link here for those who it may interest.
 https://www.investopedia.com/investing-in-crypto-6502543#:~:text=Most%20financial%20experts%20recommend%20limiting,to%202%25%20as%20an%20introduction.
19  Local / Off-topic (Naija) / Use of grammar by newbies to create threads on: June 27, 2024, 10:06:04 AM
I just noticed that the newbies in this forum are the ones making use of powerful words to create a thread. I know as a newbie coming into the forum your major task and requirements are to create threads that will be worthy of merits but in doing so you can still make use of simple words or even use the naija local languages to create your posts. There are upper hands here but they still go down to break their words so everyone would understand and follow up it's not by hitting grammar, quality post is not all about grammar it's about the content in the post.
You have to examine your post after typing if it's making sense to you and if the post would make sense if others read it. Just make use of simple words newbie make una no dey for pressure.
20  Local / Politics and society (Naija) / Roundtable meeting by Biden on Bitcoin and cryptocurrencies in early July on: June 19, 2024, 08:26:56 PM
https://cryptoslate.com/biden-admin-mark-cuban-reportedly-set-for-high-stakes-bitcoin-roundtable-in-dc/
In the coming campaign for the office of presidency for the united states of America the current president wey be joe Biden Dom announce for roundtable meeting for Bitcoin and other crypto currency and him dey feature some top business men, law makers, officials from the Biden administration, House and senate for early july. The primary objective of this meeting na to strategize on how to keep Bitcoin and Blockchain innovation for the state. This one come after trump see this as the only way wen him fit take get vote to win him opponent Biden. But at the same time Donald trump been dey against Bitcoin and cryptocurrencies when him been dey rule as president.
Pages: [1] 2 3 4 »
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!