Bitcoin Forum
May 28, 2024, 08:23:31 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Are you Benefitting or not Benefitting due to Dollar increase  (Read 222 times)
odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 122


SOL.BIOKRIPT.COM


View Profile
March 03, 2024, 11:31:38 PM
 #21

My pipo as we all know say the matter concerning nde rate of how Dollar take dey strengthen over de Naira, Na something wey get negative and positive impacts for fellow citizens. Some of us get friends, brother, pipo around us wey dis thing dey affect dem either good or bad. I get friends wey dey earn $200,000 weekly and because Naira dey week de guy dey acquire better properties and other assets and him happy as the Naira dey week because him  earnings get big value and  I also get friends wey dey complain negatively about de situation.
As dollar dey go up, people wey dey earn in dollar, their money to dey increase, so e get small advantage for them, but people wey dey do government work na those people e dey affect badly, because as dollar dey go up, price of things too dey go up, and their salary dey the same, so na people like that go hear am for body pass.

But even people wey dey earn in dollar, no be say dem go fit acquire plenty things just d way u dey reason am ooo. D way dollar dey go up, price of things dey multiply also, Wetin you go buy with 1000 Naira when dollar still dey low, you go need hold like 5000 naira if you wan buy am now, most especially things wey dem dey import come dis country. Try enter were them dey sell cars make you see d way dem put money for cars now. So no be say people wey dey earn in dollar go fit dey accumulate plenty properties, but those people better pass people wey dey earn in Naira.

Earning in dollars just make the situation abit bearable when compare to the salary earners. You earn in dollar, trade it to naira to buy expensive things. After trading it for Nara, the money sounds big but doesn't worth it. I wish the economy is being stabilized for everyone to enjoy.

CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 452


View Profile
March 04, 2024, 01:07:00 AM
 #22

I have come to realize that when it comes to politics and the economy, there are those who benefit from whatever the outcome or disadvantage may be. The Naira devaluation is not what is favorable to the average Nigerian because whenever such happens, there is a total hike in the price of goods and services, coupled with commodities, as the case may be. Although those earning in dollars do not feel the effects because they are already at an advantage in currency denomination, the difference makes them a bit more financially secure compared to those earning in local currency.

It is a truth that those earning in the local currency always have an adverse effect on the naira devaluation because it affects virtually everything, including the cost of living and other aspects of activities that involve finance. However, in order to cushion the effect of this, the only remedy is an increase in salary payments for those working. Businessmen and women already know what to do as they have already increased the price of their goods and services, which also has its own side effect on the poor Nigerians that cannot afford to have two square meals a day.

Nevertheless, those earning in dollars still feel the effects because the increase in commodities and the cost of living will also have an effect on them as the price increases, which they too will have to pay for. So therefore, everyone, in one way or another, spends the money as it continues to devalue.
Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 166


View Profile
March 04, 2024, 06:05:31 AM
 #23

Normally any body wey no dey receive payment in dollars must surely collect wotowoto, because naira to dollar don humble every body. Me I no go lie you, I dey benefit from this naira and dollar matter, because the more naira dey depreciate the more the value they increased for binance or any other exchange. For example if 1 dollar dey equal to #1000 before, E come depreciate in value against dollar come reach $1=#1500 you go see say if my $40 na #40k before E go come as %50 to be $40=#60k so that #20k don cover the lost amount wey inflation don reduce, so I still stand a chance to regain am through cryptocurrency. So na benefits be that.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!