Bitcoin Forum
June 04, 2024, 11:43:53 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: My advice for the year 2024  (Read 67 times)
Bright0515 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 99
Merit: 27


View Profile
January 08, 2024, 06:16:03 AM
 #1

Men how una see this new year na 2024 this year no carry pressure at all wen u see people dey shout happy new year for the new year e be like say everything go stew no be so thief go still thief, drunkard go still drink, mumu go still be mumu, but na the wise naim get the street but the wise too fit Jones why some wise fit grow to wisdom.
Na your potential matters alot new year new year no mean say you go dey your house food come meet you every body go chop breakfast no be for the foolish, for the wise if you know use your head though you go chop but no be with joy some go chop am for cell some go chop am for prison some go chop like big men some too go beg chop so this year no too much pressure if you be inventor use your potential increase your investment if na this form wey me and you dey too put seriousness hustle dey pay put no be careless one.

The only thing wey fit make this year a new one as we call am na wen u change level wen you change things wen you do last year wen no bring joy even if e bring joy something fit give you more joy this year no be ginger nobody dey compete with you take your time if you get na them go talk if you no get na them go talk no take pressure, do your things your way. MY ADVICE.
odunybiz
Full Member
***
Online Online

Activity: 658
Merit: 122


SOL.BIOKRIPT.COM


View Profile
January 08, 2024, 11:54:31 PM
 #2

OP, there is a topic so similar to this in the thread already. You can check it out here: https://bitcointalk.org/index.php?topic=5480046.0
Try to lock this thread and make your contributions on the previous post.

Makus
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 350
Merit: 251

Dein!!


View Profile WWW
January 09, 2024, 11:22:46 PM
 #3

Op as odunybiz don talk, you supposed don lock this thread by now make Dem no come look you as spam poster, for this kind fine reputation wey you don dey build. I no go lie I admire the way you take serious for your growth, just keep the fire on. But as you dey keep am on make you still take advise no matter who e dey come from, na the only wey to grow for life be that. E no go good make we just dey post the same thing wey we been post for the other thread for here. Help keep the forum free from spam posting.
Thanks.
Kingbtc2
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 32
Merit: 1


View Profile
January 10, 2024, 07:33:32 PM
 #4

We need to be very focused in this new year 2024,, everything that we planned last year and did not achieve, this year is another new opportunity to check the arrears where we have failed and try to make amends so that we can achieve it. There is no food for a lazy person so we must find something good that we will do to make money. This year I want to be saving and be buying Bitcoin till bull run, that is why I joined this forum so that I can learn many things about Bitcoin that I did not know before. I hope to achieve my dream this this year 2024, to hold plenty Bitcoin so when I sale some from my profit in bull run I can invest in another business too.
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 546
Merit: 342



View Profile WWW
January 10, 2024, 07:49:56 PM
 #5

It's the start of the year and what should be on everyone minds is what to do that will yield them good fruits at the end of the year of 2024. procrastination should be a disease that we should learn to kill because it's what constitutes to many people not achieving their said goals and objectives planned through the way. Well for crypto enthusiast the year is Still young and everyone should actually think of plans towards the bull season that's coming because no one would want to be a victim of regrets .

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!