My review resubmission
Utopia una too much, wattin dey burst my head pass na their AI wey you fit ask any question and e go deliver asap, as I register I come ask question na so the answer come immediately. Another tin wey Dem do wey I like well well na the security and privacy wey the site dey offer. Normally e dey easy for person to crack you password, but when we dey talk about seed phrase e dey very difficult for person to crack am. Their security na blast, if you be persons wey love anonymous tins, utopia is ok.
English translationUtopia team has done a great job, what I like most about the application is that, they offer AI technology in which their users can ask any question and will immediately get response. Another feature of the android application that I like is the security and privacy the app offers. Normally it is easier for a hacker/scammer to crack your passwords, but when it comes to using advance security like seed phrase, the possibility you'll can be cracked is very minimal. I give their security a thumbs up. If you admire anonymity then, utopia is ok for you.