Bitcoin Forum
May 30, 2024, 02:23:54 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Investment be like farm work  (Read 245 times)
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1204
Merit: 176

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile WWW
April 21, 2024, 06:11:24 AM
 #21

Of recent I say make I try plant okro around my house ...I come realize say some of the okro no gree grow while others don pick up ..wetin I do I still replant again...and I no only replant but I also water them now I come see say them sef don dey grow and I come dey get joy as them dey do well.
Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌

Na true talk and I totally agree with u, investment no be really the way we dey think or mk I put am like this, investment no dey easy the way we think say e dey, e just be like farm work like u talk, sometimes u go do well, sometimes u no go do well, for example like me, wen I never really understand crypto well, I think na just to put money buy coin dey watch am as e dey grow immediately den withdraw my profit comot but I got it wrong because I no check the market well before buying any coin, na just like that all my money just go o, I no make profits even my capital I no see, na after some months wen my mind no dey der again, na the coin come rise, I make better profits that time o, so even if I never get all the ideas about crypto but at least I understand say Bitcoin investment or crypto investment na just about Patience, e fit be short or long term investment just like the way we dey farm, when we plants things in our farms like cassava, yam, okro, corn, we already know say na okro and corn we dey first harvest before cassava but no be just immediately, e take time na so investment dey too, na e mk dem dey always dey draw us hand for ear say mk we first understand wetin we won sign up for, if we just fall today and e go take like moths or years to rise back. But most importantly be say mk we get patience and self control, this two na e they conquer investment.

AVE5
Member
**
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 88

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
April 21, 2024, 11:24:49 AM
 #22

If I'd agree with you that investment is as farm, and if I can throw some lights to your story, I'll say it's every famers and Investors duty to diligently work hard, apply creativities and seriousness along.
Those crops actually didn't survived because you failed to study the soil texture so you'd understand the system by which you can plant in there and your crops will germinate.
So you'll also lost in your investment if you ignore to study the nature of what you're investing on in order to be successful.
Crops might be the same but they could require different soil texture to survive and even considering seasons.

This is not different from when we Invests in the Crypto currencies, some investor jumps into Investing in the Crypto simply because they've had much rumours that the coin is doing well but never bothered to research and study what's involved about the coins potentials so as to ask know when to Invest on the coin.

So I assume those crops that germinate in the first place we're reputable crops and of which it had you those joy and if you've planted them in the position where you planted the ones that failed to germinate, it'd had still survived. Literally it's as when some inexperienced Investors thinks that all cryptocoins are like bitcoin, so they further to invest on the AltCoins hoping that it'd outcome same offers as bitcoin. Meanwhile these are basically seasonal AltCoins with timing on when to invest in it so you can secure your funds and also makes profit and yet you could be expected that the coins platforms could be meme where if the system crashes so also your investment crashes.
But there in bitcoin, it's timeless to say it has a seasonal investing time. Bitcoin is a reputable crypto currency which investors can invest their funds on and relies on it without potential crashes of the system.

So, it's your duty to decide on what to Invest on and what to farm on as the case maybe be that you wanted a favourable investment where would offer you reliability on a solid chain.
Bitcoin has you that best option.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
MainIbem
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1372
Merit: 390

#SWGT PRE-SALE IS LIVE

View Profile
April 21, 2024, 07:19:21 PM
 #23

Na true talk and I totally agree with u, investment no be really the way we dey think or mk I put am like this, investment no dey easy the way we think say e dey, e just be like farm work like u talk, sometimes u go do well, sometimes u no go do well, for example like me, wen I never really understand crypto well, I think na just to put money buy coin dey watch am as e dey grow immediately den withdraw my profit comot but I got it wrong because I no check the market well before buying any coin, na just like that all my money just go o, I no make profits even my capital I no see, na after some months wen my mind no dey der again, na the coin come rise, I make better profits that time o, so even if I never get all the ideas about crypto but at least I understand say Bitcoin investment or crypto investment na just about Patience, e fit be short or long term investment just like the way we dey farm, when we plants things in our farms like cassava, yam, okro, corn, we already know say na okro and corn we dey first harvest before cassava but no be just immediately, e take time na so investment dey too, na e mk dem dey always dey draw us hand for ear say mk we first understand wetin we won sign up for, if we just fall today and e go take like moths or years to rise back. But most importantly be say mk we get patience and self control, this two na e they conquer investment.
Some people go invest in a particular business and when them see say eh no yield profits, the way they want them go leave that one go into another one, eh no make sense at all because at some point they go done spend alot of money and waist their time on different things wey them no benefit from, one thing wey dey help business grow na patients and also consistency. If you notice the OP give reference with farming say em been plant okro but eh no grow, then em come dey patient to retry again and this around em add fertiliser then water the plant and eh grow, that na very good example to let people know say patients and consistency matters alot for a business to dey successful, no be to dey jump jump from one business to another wey you no get knowledge about. Apart from Bitcoin and crypto investment every other aspect of investment or business plan need person to dey patient, you no go fit plant okro or yam or cassava come expect say eh go produce in 2weeks , na so business or investment dey.

.SWG.io.

█▀▀▀

█▄▄▄

▀▀▀█

▄▄▄█

█▀▀▀

█▄▄▄

▀▀▀█

▄▄▄█

``█████████████████▄▄
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
````````````````````▀██▄
```▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄███
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄███
``▄▄▄▄▄▄▄```▄▄▄▄▄``▄███
``````````````````▄██▀
```````````████████████▄
````````````````````▀▀███
`````````▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄████
```▄▄▄``▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄`````███
`▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄▄▄▄▄▄`````███
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀████
```````````````````▄▄████
``▀▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████
██``███████████████▀▀

FIRST LISTING
CONFIRMED

Ojinga
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 7

View Profile
April 22, 2024, 12:42:02 PM
 #24

Waiting you talk no be lie I agree with you, one thing be say when you start something just know say that thing most come out something because na the really reason why you dey do the thing for. Like investment e also dey like farming and farming when you plant no be all dey grow but God say what so ever you've so I'll bless you with it.

But no be all time e go do you well but just take am say you get hope, just like me when i been start crypto i was starting little but sometimes i dey feel say waiting i dey do no go give me anything but I keep on pushing before I come start to dey know and understand more  about it. Now I'm gaining from it  so make we put am for mind say anything we invest na hope e fit no come out well but surely as you do am no say no be for in vain na for good. Because when I start my business no be fast the thing come out I pass through some kind difficulties but small small as another years dey enter na so changes they show thanks to God on that.
Cityhunter34
Member
**
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 22

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest

View Profile
April 22, 2024, 03:45:04 PM
 #25

Of recent I say make I try plant okro around my house ...I come realize say some of the okro no gree grow while others don pick up ..wetin I do I still replant again...and I no only replant but I also water them now I come see say them sef don dey grow and I come dey get joy as them dey do well.
Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌
Op na true you they talk because e dey always dey good to have foursite and invest on a genue thing so that tomorrow you go smile with the thing wey you invest, however investing in Bitcoin only sometimes isn't really good because as na long time investment person suppose get small small things wey go dey fetch out money like @peter faith mentioned farm investment dey really help like garri, na weting dey sustain some many now when dey harvest am them go sell am before you no person don gather small money take start up business be that oh.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 85

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
April 22, 2024, 08:29:54 PM
 #26

Waiting you talk no be lie I agree with you, one thing be say when you start something just know say that thing most come out something because na the really reason why you dey do the thing for. Like investment e also dey like farming and farming when you plant no be all dey grow but God say what so ever you've so I'll bless you with it.

But no be all time e go do you well but just take am say you get hope, just like me when i been start crypto i was starting little but sometimes i dey feel say waiting i dey do no go give me anything but I keep on pushing before I come start to dey know and understand more  about it. Now I'm gaining from it  so make we put am for mind say anything we invest na hope e fit no come out well but surely as you do am no say no be for in vain na for good. Because when I start my business no be fast the thing come out I pass through some kind difficulties but small small as another years dey enter na so changes they show thanks to God on that.
Know the important basis and follow them up back to back. We have experienced more horrible incidents in the market, we have already grown and acquainted with the current and previous scenarios of the market. Investment is important and necessary for traders and more specifically the top whales in the market. They're ones that have domination and controls the market, they will always come first to understand how the market operates, definitely there will loses and profits generated in the market.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 335

View Profile WWW
April 23, 2024, 09:52:05 AM
 #27

Na true talk and I totally agree with u, investment no be really the way we dey think or mk I put am like this, investment no dey easy the way we think say e dey, e just be like farm work like u talk, sometimes u go do well, sometimes u no go do well, for example like me, wen I never really understand crypto well, I think na just to put money buy coin dey watch am as e dey grow immediately den withdraw my profit comot but I got it wrong because I no check the market well before buying any coin, na just like that all my money just go o, I no make profits even my capital I no see, na after some months wen my mind no dey der again, na the coin come rise, I make better profits that time o, so even if I never get all the ideas about crypto but at least I understand say Bitcoin investment or crypto investment na just about Patience, e fit be short or long term investment just like the way we dey farm, when we plants things in our farms like cassava, yam, okro, corn, we already know say na okro and corn we dey first harvest before cassava but no be just immediately, e take time na so investment dey too, na e mk dem dey always dey draw us hand for ear say mk we first understand wetin we won sign up for, if we just fall today and e go take like moths or years to rise back. But most importantly be say mk we get patience and self control, this two na e they conquer investment.
Some people go invest in a particular business and when them see say eh no yield profits, the way they want them go leave that one go into another one, eh no make sense at all because at some point they go done spend alot of money and waist their time on different things wey them no benefit from, one thing wey dey help business grow na patients and also consistency. If you notice the OP give reference with farming say em been plant okro but eh no grow, then em come dey patient to retry again and this around em add fertiliser then water the plant and eh grow, that na very good example to let people know say patients and consistency matters alot for a business to dey successful, no be to dey jump jump from one business to another wey you no get knowledge about. Apart from Bitcoin and crypto investment every other aspect of investment or business plan need person to dey patient, you no go fit plant okro or yam or cassava come expect say eh go produce in 2weeks , na so business or investment dey.
No doubt mate, this na the reason why every investment needs patient so that you go fit achieve everything wey you want, some pipo go invest for this one and because say them no get Patience at all them go run and still use the money put for another place. Well I just noticed am say most pipo wey they do like that nah people wey dey invest with watin them no go fit afford to lose, so anything way them put all their savings them go won do am with care. According to the OP, I just need to add something to watin em talk, if pers plant 10 the same seeds some fit grow and some fit no grow because no be everything come to stay and nah the same as investments, some investment nah ponzi schemes and some nah legit ones nai make you as an investor you go supposed to know well before you investment.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW

sotelorene
Member
**
Online Online

Activity: 252
Merit: 15

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
May 29, 2024, 03:08:03 PM
 #28

This your  illustration really make sense mate. That your ability to replant and water those your plant wey no do well at first na en be consistency and not giving up in our crypto investment. This na waiting go show who be real farmer likewise investor in the crypto world cause pesin wey no be real investor small negative experience fit make am loss guard or disembark from en investment but real investor will never give up they will keep striving till them get waiting them dey find. However, make we no carry for mind say e easy to do investment  but in order to overcome we gats dey determined and stay positive all time no matter the challenge and one day we all go testify.

Op, just like you talk say this year say we go get positive vibes on Bitcoin true true we get the positive vibe no be lie.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!