Bitcoin Forum
May 04, 2024, 10:48:11 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Investment be like farm work  (Read 240 times)
Peter Faith (OP)
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 29
Merit: 2


View Profile
December 16, 2023, 10:25:28 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #1

Of recent I say make I try plant okro around my house ...I come realize say some of the okro no gree grow while others don pick up ..wetin I do I still replant again...and I no only replant but I also water them now I come see say them sef don dey grow and I come dey get joy as them dey do well.
Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌
1714862891
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714862891

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714862891
Reply with quote  #2

1714862891
Report to moderator
TalkImg was created especially for hosting images on bitcointalk.org: try it next time you want to post an image
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714862891
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714862891

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714862891
Reply with quote  #2

1714862891
Report to moderator
1714862891
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714862891

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714862891
Reply with quote  #2

1714862891
Report to moderator
Churchillvv
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 166


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
December 16, 2023, 10:59:03 PM
 #2

I agree with you, every thing need support and constantly adding to your investment will yield a better result just as you illustrated with your okoro plantation.

Sister, I for like advise you small, if you need to grow well for this forum eeh you no need all this kind post.
Just take your time go to https://learnmeabitcoin.com/ make you read they understand small small, then anything wey you no understand you fit come here ask am people go teach you to understand.

Best regards
Churchill

Tuclikk
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 74
Merit: 3


View Profile
December 16, 2023, 11:23:10 PM
 #3

Of recent I say make I try plant okro around my house ...I come realize say some of the okro no gree grow while others don pick up ..wetin I do I still replant again...and I no only replant but I also water them now I come see say them sef don dey grow and I come dey get joy as them dey do well.
Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌

Op this one be like say you no water the first one wey you plant and you con get lucky say some grow and the second time wey you con plant you give ahm water na why e grow.
 This one show say you no give am water or maybe enough water na why the first one no grow well. That one mean say you try to make it right this time around, For giving the plant enough water of their satisfaction.

And for the Bitcoin matter you know say if you go invest in bitcoin you gaz make sure say you dea ready for am because no be fast money e go bring but if the money com e fit change your life entirely, and the investment is all about Risk you fih gain or lose but always we dey pray for good result.
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
December 16, 2023, 11:26:03 PM
 #4

Op you don try, I dey like all this rae illustration to take define something because naim go show say you dey really dey understand wattin others dey talk about this Bitcoin matter or investing in crypto,as a newbie e dey always advise make una start with DCA that is, to dey put small small amount of money for inside you Bitcoin investment portfolio, you fit dey do am week by week or month by month, any one wey sweet you or wey your money fit reach. No go rush inside the market oo , take your time make you do small study to understand how to keep you wallet safe from misplacing your deed phrase and private key and how to avoid scams for inside this crypto network, though if you get money to start now e go dey very good if you just accumulate than to Waite  any more longer, but if you fon already start to dey invest for Bitcoin, I go advise make you increase your portfolio before the bull run.
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
December 16, 2023, 11:41:03 PM
 #5

Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌

Your story is more about observation and na wetin many of us no dey do when we dey invest. We just dey follow how market be without researching to know how to invest. As you plant those first okoro and dem no grow, if you no been dey observe you no go know say you suppose try again and if e still no grown then you go know say problem dey. Either the land no good or you no water the okoro well for that side, na wetin no come make am no grow. You go come can strategize and e fit reach extend you add fertilizer for the ground to make am better by adding am manual wey go help the okoro grow well.

This na so we supposed treat our investment too, make we no think say we go just invest and all our problems is solve, only a few get lucky with their first investment and they become financially free for life. Others have multiple trials until they finally make it so make we no dey give up very quick. Anything wey we dey do whether na investing oh, trading oh or anything wey involved business and money we need dey very patience with am and always observing too so we no go dey waste money for wetin wey no go favour us.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 191


The great city of God 🔥


View Profile WWW
December 17, 2023, 12:26:47 AM
 #6


Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌
Yes investment dey good. E just dey also remind us say when we invest on Bitcoin and the price dey drop make we no give up hope, instead the water we go take water am na to still buy more when the price don dip, sothat when e go rise, all of them go rise up together.

Life is all about consistency, and anybody wey choose say e no wan continue na Problem be that na. Just like who dey work and e dey get paid, come  say e no wan work again how e wan take survive?

Jamestown70
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 7


View Profile
December 17, 2023, 05:04:10 AM
 #7

U get valid point investment be like farm work at first you go plant during the planting season then you go wait make e germinate from ground then e go letter big reach when you go harvest wetin you plant na so investment be you gats dey patient and some times no be every farming season wetin you plant go yield better result sha but no give up there are many challenges also in farming sometimes you go experience famine e no mean say e no go better 2moro big men like OTEDOLA and the likes if them tell you say them in vest on many things way work and no work you no go believe.
Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 202



View Profile
December 17, 2023, 06:01:49 AM
 #8

This na nice illustration to wetin our Bitcoin investment look like.
Firstly, as we know say you fit plant akra any time you want e go still germinate but e get one particular season wey be say akra dey very productive, if u plant for that season small thing wey u soe u go reap bountiful na so e dey for Bitcoin too, some people no dey understand when to invest inside Bitcoin as normal say at any point you enter Bitcoin u must surely get profit but e get the season like this DIP wey Bitcoin undergo person wey invest now go get better profit from him investment so make we try dey understand say for everything including Bitcoin dey work with time and season.

Another illustration is to know when wetin u plant or invest don ripe to harvest, If person harvest premature akra normally him go still eat am but e no go fit dey like the one wey him keep to mature, same thing with our Bitcoin investment as we need to keep our investment to mature, no be say just small profit wey add we don run go withdraw our investment.

I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 157



View Profile
December 17, 2023, 07:04:04 AM
 #9

The illustrations nice normally small length information wey get deep meaning inside. You relating farm and cryptocurrencies is creative. That y e b say as a investor to give nor be ever better option oh. Just imagine she say she plans the first time no result dem nor yield any thing for her but she go again next time and yield her better that thing. You go invest the first time e nor go sharp for you. You might even loss in the process sef. But with time you go dey gain Aslong u keep grinding.

Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 164


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
December 17, 2023, 11:30:16 AM
 #10

Of recent I say make I try plant okro around my house ...I come realize say some of the okro no gree grow while others don pick up ..wetin I do I still replant again...and I no only replant but I also water them now I come see say them sef don dey grow and I come dey get joy as them dey do well.
Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌
Na why e no good make people dey rush into investment without understanding because e fit make them fall for mistakes which can be regrettable.  Investment wey people dey rush enter they always end up bad, e good make we learn wetin we wan invest first , let us not be blinded by to make profits by all means , this can be a trap to lose your investment.  Learning and knowing more about your investment is just the first step to success in investment.

Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 152



View Profile
December 17, 2023, 11:40:09 AM
 #11

Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌

Your point makes sense because some people will not try again if they lose the first time because they are afraid of losing funds, and in crypto if you don't have the courage to take risks, you will never succeed in crypto journey, many people lose money on crypto and they never give up and they continue there investment journey, and now they have achieved their goals, which is why they said never afraid of losing, because not everyone will succeed after they start their first investment but some profitable when started not everything that works for someone will work for you, so it is better you should just understand the market and get knowledge on them and start your investment and you will profit if you are patient, because anything you do the first thing in your mind is patient because many people will not succeed without patience.

Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 622


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
December 17, 2023, 05:04:13 PM
Merited by hugeblack (2)
 #12

Like you don take planting and the observation and patience wey dey inside take give example, na so wey e also be for investment both real life and online including crypto. Some people don actually invest in altcoins and some shit coins and dem lose either because dem no research well and now if you dey talk about btc investment dem go dey look at the money wey dem don lose for altcoins forgetting say dem no invest rightly just like you been plant your okra wey no grow well the first time and you go observe am and arrange am well wey make you dey get result now as dem don begin grow.

So to plant rightly na also be to invest rightly. Make we invest in bitcoin this season and the halving for next year go cause better rise in price, enough cash out if we plant or invest rightly.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Su-asa
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 196


Can't go home alone.


View Profile
December 17, 2023, 07:36:46 PM
 #13

This nah very good example my guy, true true there is no good investment without having the mind of patience, but this days a lot of investors just keep am for mind say as them done invest, them go just dey make profit just like that.
The thing be say, if you invest for the right time you go also make good profits too at the right time and na so e still dey for farming too just like the examples them way you done already give us, if any farmer plant seeds for this kind of period, for me I really believe say that em seeds them no go germinate properly like the way e go grow if raining season reach.
Although, e still depends on the kind of seeds way the farmers won plant and nah so e still dey for Bitcoin, although no other coins dey good to hold for long term like Bitcoin, so e still good to always dey patience when it comes to investment because the time way investor go won sell the coins way e get, unknowingly to him or her say em dey lose too.

Justbillywitt
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 174



View Profile
December 17, 2023, 08:44:37 PM
Merited by fillippone (1), teamsherry (1)
 #14

Not all investment yield results, we have to know the kind of investment we are venturing into. It's possible to be investing in the wrong things and results will never come. Just like a farmer knows the right season to invest and the right crop to plant on a particular type of soil. We can't be investing on shit coins and expect something positive from it. Shit coins are gamble. So as we are investigating let's keep investing on Bitcoin because it's the right investment that guarantee profitability over the long run.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 115



View Profile
December 18, 2023, 04:36:23 AM
Merited by fillippone (1), Moreno233 (1)
 #15

Of recent I say make I try plant okro around my house ...I come realize say some of the okro no gree grow while others don pick up ..wetin I do I still replant again...and I no only replant but I also water them now I come see say them sef don dey grow and I come dey get joy as them dey do well.
Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌
na correct matter you yarn no be lie, investment require the kind patient when we de use do our planting,normally as you de plant, you no de expect fruit to just burst out the next day, you need de patient with the plant, water am, clear grasses, monitor am and still find other things when you go still de do when go fetch you food till the plant mature, na so the matters still b for bitcoin investment, you buying bitcoin just de like say you plant your seed and the same way you need give your seed time to frow, an the same way you surprise give your holdings time also, as you no go remain hungry or as you no go harvest your planted sees before e don mature, na so you no go also dell your bitcoin before e mature.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 259



View Profile
December 18, 2023, 04:07:49 PM
 #16

Of recent I say make I try plant okro around my house ...I come realize say some of the okro no gree grow while others don pick up ..wetin I do I still replant again...and I no only replant but I also water them now I come see say them sef don dey grow and I come dey get joy as them dey do well.
Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌

Na waiting some people do not want to understand be that, as you take plant okro for the first time you see say some of them no grow, you refuse to give up, you said you should give it a try to plant another one, because you know say people have been planting the same okro and their own they grow, you realized say you no water am well for the first time, you now right your mistakes, no be everybody they ever understand that nobody sabi am finish for this life, we need to learn from our mistakes, if we try for the first and nothing turn on make we no give up we should give it a try again, person wey no lose anything no dey gain anything.

You just give a good example Op, that thing is stopping us to gain something in in life, if we try invest in other coin before that we no succeed, we no suppose give up to see bitcoin as the same thing that we go lose money if we invest in it, because i believe na waiting they stop many people wey never give bitcoin investment a try no be say them no get the money to invest, but they have lose money in some other investment they try before, no be only in bitcoin investment any positive things we are trying to do wey go change our life we no support give up on am, we should keep on trying one day we go succeed that is life.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 170



View Profile
December 18, 2023, 04:54:15 PM
 #17

Of recent I say make I try plant okro around my house ...I come realize say some of the okro no gree grow while others don pick up ..wetin I do I still replant again...and I no only replant but I also water them now I come see say them sef don dey grow and I come dey get joy as them dey do well.
Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌

I like dis example wey you give to explain about bitcoin and na d perfect example wry you fit give to illustrate how bitcoin investment take dey work. Dis am just about perseverance, patience and not losing hope in what you want to do. No be everything wey you put mind to do dey work out at first when you start am, sometimes drawbacks dey plenty and dos drawbacks na to guide you for the picture ahead of you so dat you go know how to tackle dem when you reach dat stage.

All of us don see how bitcoin don grow over the years and we really wan make the good part of it too as people don make in d past. But even dem too, dem pass through dis stage wey we wan pass too now as dem dey invest and if dem dey faint hearted dem no for comot today dey give good testimony of how their investments go for dem to come yield good profit. Everything for life na jejely and if you wan rush without passing the due process, you’ll fail and give up easily before making it far.


Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 25

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
December 18, 2023, 05:33:08 PM
 #18

Of recent I say make I try plant okro around my house ...I come realize say some of the okro no gree grow while others don pick up ..wetin I do I still replant again...and I no only replant but I also water them now I come see say them sef don dey grow and I come dey get joy as them dey do well.
Wetin I dey try talk, make we know say as we dey invest at first e fit no yield result but e no mean say  profit no go come ,,we just need consistency even as we wan enter a new year...I believe say na year wey get positive vibes especially for bitcoin
We all know say farm work no be for the faint hearted likewise to invest too but in all with God our expectations will come through 🙌

Op this your example enter me it show say your a good teacher also a multinational speaker this make sense pass criticism many do without lesson to derive  we must know that investment start growing with consistent input and not relenting effort and one thing about investment is typically like farmer as you plant today don't hope on that very day to yield but days ,month and year is required for the result this our platform investment work faster base on the product and quality investment one made by give vital information and working effectively on quality work the result will yield faster I am optimistic that our work will yield optimal results with time.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Commorant
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 7
Merit: 3


View Profile
December 18, 2023, 10:56:55 PM
 #19

Some people no know;As you dey get plan say make everything wey you invest start to the multiplay fast, na so you suppose remember say even tree no dey grow one day oo. Mostimes, na wetin dey motivate people make them go invest for gambling abi ponizi scheme. If you fit check very well, this things dey always give them assurance to cashout sharp Sharp, and blackman no wan carry ear hear say na so e be. E never easy anywhere before; even the business wey some people dey do go always take time to grow sef, talkless of investment. Them go tell you say ever since person been invest for Bitcoin since 2011, na now him start to dey cashout major...but some people no go get that kind patience. Patience na the number one thing way fit guarantee progress.
Davidvictorson
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 833


Livecasino.io


View Profile
December 19, 2023, 04:42:08 AM
 #20

even bible talk say ...But while men slept, His enemy came and sowed tares among the wheat, and went his way(Matthew 13:24-30). If you nor comot your bitcoin from binance put am for electrum wallet (or any other better wallet), if your hide your see pharse wella, if you nor follow up with betta bitcoin news, the enemy of your bitcoin investment go put fear for your mind, wetin we dey call am for English, Fear Uncertainty and Doubt, dem go tiff your seed phrase, dem go hack your bitcoin coin for centralized exchanges like binance. All these things like the OP talk na the farm work wey you gats do upon your bitcoin investment matter and you need to do am steadily.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!