Bitcoin Forum
May 25, 2024, 10:19:58 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Depending on a single income now na suicide now  (Read 247 times)
Samlucky O
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 251


The great city of God 🔥


View Profile WWW
February 25, 2024, 04:04:08 AM
 #21

The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy  use cope, talkless of those wey no even get job, because e no dy funny again at all, just imagine if you get like 3 to 4 tins wey dy give you money, no matter how things tough, e no go fit overwhelm you, because your financial ground dy strong, our newbies, make ona try to dy creative enough to double ona hustle oo, because right now e no easy for those with a single income.
The mater na strong matter sha but God no go shame us. Our people say "cow wey no get tail say na baba God Naim dey posue flies comot for him tail' those people wey you dey wounder say dem no get job yet dem dey eat na baba God Naim dey do am for them just like birds of the earth wey dey feed without anybody given them food. E dey good make people get many sources of income expecially business of rendering services because Naim be the only business I see say inflation no dey too affect like that. Like people wey get barbing salon, bet9ja shop or any other betting shop, people wey dey ride their own personal Keke or Bolt and many other businesses of rendering services. But this buying of goods and services na one kind useless thing wey you go dey shout every time you go Market. But if you get skill to offer to the society, you no go dey border about Price of goods and services. Instead of that na you them go dey call to come install some things wey dem don buy.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 122


SOL.BIOKRIPT.COM


View Profile
February 25, 2024, 09:00:51 AM
 #22

Price of things in the market are so expensive and still minimum wage still remains the same. This is not the time one needs to depend on this difficult economy challenge,  it is best to create more avenue of making money to meet up in this hard time. It is not easy because things are very much expensive thst even people with much income are even struggling to live comfortably this season.

With this present economy, I really pity most Government workers and salary earners. Salary remain the same but price of good and services keep double up almost everyday. I just imagine how salary earners arecoping if they have no side hustle. It is high time one learn to be creative and put one or two things together to start additional side business.

Tmoonz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 133



View Profile
February 25, 2024, 10:12:38 AM
 #23

My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem.

The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy  use cope,

Of a truth the economy condition is really overwhelming, but an individual can as well play a vital as regards to funds management skills and planning even with there single income flow by curtailing budgets and expenses in other to fit in and meet up with the available resources by spending their money on things that  are only necessary to be use at a particular time. Thou having various streams of income flow can only be an  added advantage over this economic hardship because funds are coming in different streams increase the total income availability.

laijsica
Member
**
Offline Offline

Activity: 98
Merit: 28

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 26, 2024, 06:01:38 AM
 #24

E get as e be, to get different ways wey money dey come in dey very important for financial steady and growth, no matter how experienced or position wey person dey. Joining steady work with profitable business fit give person backup against things like inflation wey fit affect economy. Running business allow person get better control over how dem dey price things and how dem dey make profit, wey fit help dem adjust to how market dey change and fit even make person earn more pass the fixed salary wey dem dey collect. Dis approach dey give person strength and fit make person gather wealth more as time dey go.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Brainiac01
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 90
Merit: 4


View Profile
February 26, 2024, 08:25:35 AM
 #25

I think "newbie" coming here are aware of this that's why they even join the forum in the first place. This is probably a "side hustle", but you're right anyways to some level. It depends on the source of income and your level of knowledge. Let me explain if you're don't know much on one source of income or the skills that fetch the income fully it won't be wise to have extra one because you're just splitting your attention and time which will lead to bad type of growth. 
Miles2006
Full Member
***
Online Online

Activity: 252
Merit: 162


View Profile
February 26, 2024, 01:59:37 PM
 #26

My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem.
Newbie for this forum no mean say the person na small pikin just like wetin obim talk, everybody suppose don know this one and besides who no work no fit survive, I know of a nurse wey get nursing job for hospital, chemist shop and she still get like small shop wey dey grow well. Inside this country you suppose get wetin dey give you money like a source of income. Aside from the economy situation or not it's always advisable to work and earn money.
Gormicsta
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 75


View Profile
February 26, 2024, 02:40:08 PM
 #27

My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem.

The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy  use cope, talkless of those wey no even get job, because e no dy funny again at all, just imagine if you get like 3 to 4 tins wey dy give you money, no matter how things tough, e no go fit overwhelm you, because your financial ground dy strong, our newbies, make ona try to dy creative enough to double ona hustle oo, because right now e no easy for those with a single income.
Omo I don reason the matter tire, I no fit think again cos the more i dey think about the matter, thr more my head dey pain me.
People I dey pity pass na people wey no get job at all, I come dey reason how them dey take survive for this country wey things don spoil like this. Today I say make I go fill my gas, omo as I go, them tell me say 1kg of gas na 1500
I no know when I shout Jesus. When gas enter 1k I dey para dey shout for them, but just imagine now, so how people wey no get work wan take dey survive for this kyn tough economy, the poor dey complain, even the rich sef dey complain.
The matter just tire me
Davidson500
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 29
Merit: 0


View Profile
February 26, 2024, 04:23:27 PM
 #28

Though it's not adivcable to have one source of income expecially in this our present country economy and inflation, expecially as a man because as time goes on bills to pay will start increasing responsibility go choke you could still have more than one source of income and still be a debtor depending on the kind of business one is doing because not all businesses are lucrative enough to withstand the present economy of the country now.
The price of foodstuff alone can make a family man with one source of income go crazy and even get depressed most sucide we see In the country today is depression out of the hardship of the country.
Fiasem20
Member
**
Offline Offline

Activity: 154
Merit: 26

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 26, 2024, 08:42:27 PM
 #29

Op you're correct oh but I no sure say dis topic dey only go for the newbies because no be only newbies dey the country.Everybody dey see as things price dey increase for market,omo e just be like say everyday nai price of things dey increase.And as the price of things dey increase everyday e go dey wise for us to invest on multiple businesses.E dey very good make people invest on multiple businesses most especially dis kind time wey inflation wan kill person.And it takes a person to be creative and productive to invest on multiple businesses.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 181


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
February 26, 2024, 11:51:42 PM
 #30

Well, what if  na only one source na em dey? Still, man just need to add and learn and try new ways to get money. The best na when the source come dey steady wells.

I really pity for those wey no come really get work or too lazy or no just dey lucky about finding a good job, but depends on betting and gambling and signature campaign as part of source of income for this present economy. E no still pay as much as still earning legal fiat money in addition to it o. Afterall, bills no dey finish o, and prices dey increase.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!