One of the reason why criminality and thuggery are in consistent increase in Nigeria is because most of our leaders and politicians used them to illegally make their way to power making the activities of criminality and thuggery lucrative and interesting career with numerous incentives which they can not afford when it comes to poverty alleviation program for the unemploy graduates and less privileges.
Our politicians just Dey claim smartness, I no go lie you, our politicians no value any tugs more than graduate, but them Dey use those tugs during election and other times, so they are always creating them and keeping them till when dem go use them, and as plenty people Mumu for dis country, dem go Dey follow them also, if election time reach, politicians go pack their own children commot for Naija, or pack them go put for VIP locations for Abuja and Lagos, so that the poor tugs go Dey cause problem and killing themselves. You go hardly see politicians pikin during Election Day say dem go vote, Dey no Dey commot because they don’t want anything to happen to them.
In most cases, hudlums and criminals are given ultmium protection and preference than the innocent heardworking graduates
If hudlums and criminals are given protection, then they won’t be sending them to cause problems and killing themselves when election is close. The protection wey you think say dem Dey give them, Dey just Dey keep them till when dem go use them go reach, and in d process of performing their task, if dem die nothing concern them.