Bitcoin Forum
June 27, 2025, 08:30:53 PM *
News: Pizza day contest voting
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Beat Money Launderers B4 Dem Beat U  (Read 195 times)
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 854
Merit: 341



View Profile
June 26, 2025, 08:37:15 AM
 #21

I really respect you for this kain better info wey you drop, e show say you get people for mind. Na true true matter you talk because this scam style wey you talk don dey happen steady, and if person no opem eye, e go fall mumu for nothing. This their format don far well well. Imagine say person just see big money for him account and e no know who send am, if him no get sense, e go rush spend am, dem go just use that one take set trap for am. E go end up for wahala wey e no expect for him life.

I like as you break am down say make we no panic once money wey we no expect enter our account. Make we no touch am at all. Just wait for call, hear wetin dem talk. Na there you go know say na scam or na set up. And that advice wey you give make person no gree transfer go another account na better one. If dem wan vex, make dem go police, nothing concern you. You sef go just carry body go station go report, so your name go clean. Many people go learn from this one wey you share. Na dis kind information we need. Make everybody wise up. Scammers no dey sleep again o, so we sef need to be smart.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1218
Merit: 659


View Profile
June 26, 2025, 10:29:37 AM
 #22

 The bottom line about this nah to dey always shine eye for we country as every where don kprass. I dey really feel for those people wey dey do POS cus I feel say nah them wey more susceptible to such kind wahala. E no go make sense to just dey sidan jeje then trouble Waka come find you all because you do transfer wey you no to put too much thought into.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!