Bitcoin Forum
June 26, 2025, 06:24:40 PM *
News: Pizza day contest voting
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Beat Money Launderers B4 Dem Beat U  (Read 187 times)
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 3108
Merit: 1255


Once a man, twice a child!


View Profile WWW
June 23, 2025, 12:13:21 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #1

E don tey wey I supposed do dis thread to warn awa people because of dis same story wey e com be like na wetin dey reign na. Anytime wey I wan do d thread anoda thing go overtake am. E com be like sey I dey loose guard on top d matta. As I see dat comment 4rm awa guy 👇I rememba again.

Scammers keeps upgrading to different levels to make sure that the defraud people of their hard earned money, few months ago my friend received some amount of money in his opay account, although the money was much, he wasn't expecting money from anyone, he didn't do business with anybody that could send him such amount of money, he was thinking on what to do, he was very confused for just about a day getting to the second day he received a call from an unknown number telling him that they mistakenly transferred the exact amount he saw in his opay account...

Una fit follow d gist for dat thread for those wey neva know of dat pattern of scam. Awa brother sey his friend com dey confused wen dat thing happened. Nothing much to worry.

I for drop my advice there because na im be d purpose of dis thread but e go dey lost almost immediately. We sabi how some of us nor go too see vital comments like dat, except we follow OP.

Anyway, the bottom line of d whole gist na wetin we supposed call innocent wrong transfer. But dis wan nor be innocent wrong transfer anything, na intentional. Na scammers and kidnappers way be dat now.

Dem dey do am offline well well also. Dem go enta persin shop buy betta thing wey cost betta money. Collect ur account numba wit a promise of sending u d cash later dat day as dem go claim sey dem nor carry their bank app for d phone wey dem hold. Dem go tell u to package d goods wey dem buy and keep for dem until dem pay. True true, later dat day dem go pay after hours wey dem don leave ur shop.

Once una see dat kain scenario, make una nor panic. Just bear in mind sey a criminal – fraudster or kidnapper – don wire you money. Just bear dat wan for mind but nor panic. Just wait for d call dat will come from d sender. Nor spend d money. Comot eye 4rm am while u wait for dat call.

See d format, dem go call or waka com sey make you transfer d cash back to dem but dem go give u a different account numba from d wan wey send u d money. Don't do it! Insist on dat same account. Dem go tell u pathetic story as to wetin make dem want am for dat account and not d original wan wey send u d money. Maintain ur ground. If dem vex comot, bc na d next thing wey go happen, just carry ur self immediately waka enta d nearest police station to make statement as evidence for ur sef. Na d kain story police dey like bc dem sabi sey dat criminal will be easily apprehended.

My people na d small matta wey I bring com be dat. I don offload wetin dey heavy me for chest all dis while. Make una stay safe out there.

▄███████████████████▄
████████████████████████

██████████▀▀▀▀██████████
███████████████▀▀███████
█████████▄▄███▄▄█████
████████▀▀████▀███████
█████████▄▄██▀██████████
████████████▄███████████
██████████████▄█████████
██████████▀▀███▀▀███████
███████████████████████
█████████▄▄████▄▄████████
▀███████████████████▀
.
 BC.GAME 
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀░▀██████
████▀░░░░░▀████
███░░░░░░░░░███
███▄░░▄░▄░░▄███
█████▀░░░▀█████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░▀░░░▀░░███
███░░▄▄▄░░▄████
███▄▄█▀░░▄█████
█████▀░░▐██████
█████░░░░██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀▀░▀▄░███
████▀░░▄░▄░▀███
███▀░░▀▄▀▄░▄███
███▄░░▀░▀░▄████
███░▀▄░▄▄██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████

DEPOSIT BONUS
.1000%.
GET FREE
...5 BTC...

REFER & EARN
..$1000 + 15%..
COMMISSION


 Play Now 
SmartGold01
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1106
Merit: 1085



View Profile WWW
June 23, 2025, 01:35:13 PM
 #2

So like this now person send me money for my account, after two days person call me say na him money or her money and you think say I go respond to that person? Especially e com be scammer? In fact, how them take get my phone number because no be the number wey dey my bank naim I dey use again so how them carry her am. This na anoda suspicion wey I go suspect them, see plenty things dey happen tru true but we suppose apply cautiousness in terms of this bank transfer of a thing.
Any person fit cook story anytime any place but the question be say how them take get your number be the question them supposed answer be that, because e no easy to get person account number and phone number together.
But anyway we suppose careful because plenty things dey happen anytime. And thank you for sharing here.

▄▄███████▄▄
▄██████████████▄
▄██████████████████▄
▄████▀▀▀▀███▀▀▀▀█████▄
▄█████████████▄█▀████▄
███████████▄███████████
██████████▄█▀███████████
██████████▀████████████
▀█████▄█▀█████████████▀
▀████▄▄▄▄███▄▄▄▄████▀
▀██████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
.
 MΞTAWIN  THE FIRST WEB3 CASINO   
.
.. PLAY NOW ..
Finebone
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 18
Merit: 6


View Profile
June 23, 2025, 01:59:37 PM
 #3


See d format, dem go call or waka com sey make you transfer d cash back to dem but dem go give u a different account numba from d wan wey send u d money. Don't do it! Insist on dat same account. Dem go tell u pathetic story as to wetin make dem want am for dat account and not d original wan wey send u d money. Maintain ur ground. If dem vex comot, bc na d next thing wey go happen, just carry ur self immediately waka enta d nearest police station to make statement as evidence for ur sef. Na d kain story police dey like bc dem sabi sey dat criminal will be easily apprehended.
This your idea make sense not doubt, but if truly say na kidnappers, you go dy powerless to say you no go do wetin them talk because you go dy on gun point and in that kind of scenerio you no go fit do anything, but normally if na just scammers wey think say them smart, paddy man I no think say them go make that kind mistake with Nigerians wey them no too know because that person no go even gree send the money back, talk less of doing their biding, so I no see this pattern of money laundering as something wey typical Nigerian scammer go do because they chances of them not getting back the money dy very high.
Kelward
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 812
Merit: 382



View Profile
June 23, 2025, 02:16:54 PM
 #4

Dis na next level of scam wey de more dangerous than di normal scams wey be say na only you de involved and you go eventually get over your lose and move on. Now kidnappers and extortionists de use innocent people accounts to launder ransom money, in di end our Nigerian police and EFCC go arrest di innocent person. If you no fit to prove your innocence you don become kidnap accomplice be dat and di judgement wey dem reserve kidnapers go gum you. If you realize say anybody want to involve or implicate you for any crime e de very important to immediately go and make report to di relevant authorities to clear your name.

Wickedness too much for our society so everybody need to de informed and shine dem eyes make dem no become victim of wetin dem no know about. No go take shame or pity go put yourself for problem wey your family go spend all dem money and sell property join to regain your freedom. I hear say many people de for our Nigerian prisons de languish because of wetin dem no do, make we try to de informed about di many tactics of criminals so dat we no go be their victims.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████

Hero - Legendary Member
Ruttoshi
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 640


Bc.game: Crypto Casino and Sportsbook


View Profile
June 23, 2025, 02:18:01 PM
Merited by Versatile_choice (2)
 #5

OP, I like this your thread but where I no understand na say them go want you to transfer the money to another account. What if you no gree or no pick their calls to direct them where you dey. That one wey you say them go enter your shop collect many many things say them go transfer am to you later based of network or the app no dey their phone. Na easy matter because you go just tell the person say you no dey sell credit for strangers.

This shop thing happen to my sister. She say one man enter her shop dey order for big drinks half dozen and many expensive thing. She say as she dey bring the things, she dey use corner eye dey look the man before she come observe say the man won thief her phone. Once na e she carry her phone put inside her pocket, after everything, the man come say make she arrange them keep say him go come back. Na so the man loss till today. Everything for life you need to dey smart and think am well before you fall mugu for this local scammers.

▄███████████████████▄
████████████████████████

██████████▀▀▀▀██████████
███████████████▀▀███████
█████████▄▄███▄▄█████
████████▀▀████▀███████
█████████▄▄██▀██████████
████████████▄███████████
██████████████▄█████████
██████████▀▀███▀▀███████
███████████████████████
█████████▄▄████▄▄████████
▀███████████████████▀
.
 BC.GAME 
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀░▀██████
████▀░░░░░▀████
███░░░░░░░░░███
███▄░░▄░▄░░▄███
█████▀░░░▀█████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░▀░░░▀░░███
███░░▄▄▄░░▄████
███▄▄█▀░░▄█████
█████▀░░▐██████
█████░░░░██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀▀░▀▄░███
████▀░░▄░▄░▀███
███▀░░▀▄▀▄░▄███
███▄░░▀░▀░▄████
███░▀▄░▄▄██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████

DEPOSIT BONUS
.1000%.
GET FREE
...5 BTC...

REFER & EARN
..$1000 + 15%..
COMMISSION


 Play Now 
Felicity_Tide
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 270


cout << "Bitcoin";


View Profile
June 23, 2025, 03:46:28 PM
 #6

Interesting thread @OP. I eagerly had to read till the end to know what to do in such a case which wasn't difficult at all, but my problem is the timing. I read exactly similar case on X(twitter), which was shared by a user. The user narrated how the money came, then he waited for days but didn't get a call from anyone. He ended up going to the station, but things eventually escalated, as per se this same police force behaves in an unpredictable manner. Though, he was later freed, but the matter didn't go well, as he was labeled a kidnapper.

The country keeps getting crazy everyday. We're literally facing the fear of insecurity, and now the fear of going to jail for a crime you didn't commit. I just hope we don't fall victim, and thanks to OP for raising the awareness.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 3108
Merit: 1255


Once a man, twice a child!


View Profile WWW
June 23, 2025, 05:50:48 PM
 #7

This your idea make sense not doubt, but if truly say na kidnappers, you go dy powerless to say you no go do wetin them talk because you go dy on gun point and in that kind of scenerio you no go fit do anything...
No be so. See as dem dey take do am. You sabi sey ransom dey if dem kidnap people, right? Ehen, na dat ransom money dem dey take dat pattern comot na. I dey talk of ransom wey dem dey do transfer. How u think sey dem dey fit take comot am? Na so na.

Na easy matter because you go just tell the person say you no dey sell credit for strangers.
Dem nor wan buy on credit. Dem go collect your account numba go, and I believe na to go give am d persin family wey dem hold to transfer to. That's why dem nor go fit do transfer immediately.

Make una take time read dis Facebook post wey I go drop now... Dis wan na anoda dimension too. https://www.facebook.com/share/p/16TdUNuvbb/?mibextid=oFDknk

I don jam up to three gists like dat dis June. It's crazy.

▄███████████████████▄
████████████████████████

██████████▀▀▀▀██████████
███████████████▀▀███████
█████████▄▄███▄▄█████
████████▀▀████▀███████
█████████▄▄██▀██████████
████████████▄███████████
██████████████▄█████████
██████████▀▀███▀▀███████
███████████████████████
█████████▄▄████▄▄████████
▀███████████████████▀
.
 BC.GAME 
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀░▀██████
████▀░░░░░▀████
███░░░░░░░░░███
███▄░░▄░▄░░▄███
█████▀░░░▀█████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░▀░░░▀░░███
███░░▄▄▄░░▄████
███▄▄█▀░░▄█████
█████▀░░▐██████
█████░░░░██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀▀░▀▄░███
████▀░░▄░▄░▀███
███▀░░▀▄▀▄░▄███
███▄░░▀░▀░▄████
███░▀▄░▄▄██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████

DEPOSIT BONUS
.1000%.
GET FREE
...5 BTC...

REFER & EARN
..$1000 + 15%..
COMMISSION


 Play Now 
RealNoblee
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 43
Merit: 1


View Profile
June 23, 2025, 06:08:25 PM
 #8

So like this now person send me money for my account, after two days person call me say na him money or her money and you think say I go respond to that person? Especially e com be scammer? In fact, how them take get my phone number because no be the number wey dey my bank naim I dey use again so how them carry her am. This na anoda suspicion wey I go suspect them, see plenty things dey happen tru true but we suppose apply cautiousness in terms of this bank transfer of a thing.
Any person fit cook story anytime any place but the question be say how them take get your number be the question them supposed answer be that, because e no easy to get person account number and phone number together.
But anyway we suppose careful because plenty things dey happen anytime. And thank you for sharing here.


The tin I no understand be say this bank piple fit dey work with some of the scammers.
Why i talk so be say even as dem dey do those transaction or wen dem don succeed, bank piple no go give beta reason how the money use waka
Marvelockg
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 353


Swap your crypto anonymously!


View Profile
June 23, 2025, 06:26:40 PM
 #9

My people na d small matta wey I bring com be dat. I don offload wetin dey heavy me for chest all dis while. Make una stay safe out there.
This kind of strategy looks like what will eventually back fire the scammers knowing that a lot of persons have wished up and won't easily fall for this kind of stuff. Personally, r go hard before you go for try that stuff with me cause I go change am for you.

As long as you're dealing with a stranger you can't easily dictate his wareabout and don't know his family, everything you're doing should be with caution because people are not to be trusted anymore. Scams de come in different format almost everyday and for our own part, we just need to stay guided so we don't easily fall victim to any of them.

█████████████████████████████████
████████▀▀█▀▀█▀▀█▀▀▀▀▀▀▀▀████████
████████▄▄█▄▄█▄▄██████████▀██████
█████░░█░░█░░█░░████████████▀████
██▀▀█▀▀█▀▀█▀▀█▀▀██████████████▀██
██▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄▄▄▄██████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀███████████████████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀██████████▄▄▄██████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
R7 PROMOTIONS Crypto Marketing Agency
By AB de Royse Campaign Management

███████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
WIN $50 FREE RAFFLE
Community Giveaway

██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████
██
██████████████████████
██████████████████▀▀████
██████████████▀▀░░░░████
██████████▀▀░░░▄▀░░▐████
██████▀▀░░░░▄█▀░░░░█████
████▄▄░░░▄██▀░░░░░▐█████
████████░█▀░░░░░░░██████
████████▌▐░░▄░░░░▐██████
█████████░▄███▄░░███████
████████████████████████
████████████████████████
████████████████████████
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 774



View Profile WWW
June 23, 2025, 09:18:15 PM
 #10

See d format, dem go call or waka com sey make you transfer d cash back to dem but dem go give u a different account numba from d wan wey send u d money. Don't do it! Insist on dat same account. Dem go tell u pathetic story as to wetin make dem want am for dat account and not d original wan wey send u d money. Maintain ur ground. If dem vex comot, bc na d next thing wey go happen, just carry ur self immediately waka enta d nearest police station to make statement as evidence for ur sef. Na d kain story police dey like bc dem sabi sey dat criminal will be easily apprehended.

My people na d small matta wey I bring com be dat. I don offload wetin dey heavy me for chest all dis while. Make una stay safe out there.

I just read this new method wey you talk say them dey use scam people but one thing wey I never still dey clear of na why security agencies go track the money come your account then com see say you transfer am into another account and not follow up with that account wey the money follow go and wan apprehend you for the whole crime, e no make sense sha.

As for many of us wey don dey more visible and active in the internet world and how easily we fit dictate scam attempts, we go easily know say na one crime attempt be this wey we need to avoid immediately. I don experience something like this before years ago but the story no really dey like your own, but that method don turn obsolete today already as them begin upgrade their scam method

.
 betpanda.io 
 
ANONYMOUS & INSTANT
.......ONLINE CASINO.......
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
████████▀▀▀▀▀▀███████████
████▀▀▀█░▀▀░░░░░░▄███████
████░▄▄█▄▄▀█▄░░░█▄░▄█████
████▀██▀░▄█▀░░░█▀░░██████
██████░░▄▀░░░░▐░░░▐█▄████
██████▄▄█░▀▀░░░█▄▄▄██████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
██████████▀░░░▀██████████
█████████░░░░░░░█████████
███████░░░░░░░░░███████
████████░░░░░░░░░████████
█████████▄░░░░░▄█████████
███████▀▀▀█▄▄▄█▀▀▀███████
██████░░░░▄░▄░▄░░░░██████
██████░░░░█▀█▀█░░░░██████
██████░░░░░░░░░░░░░██████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
██████████▀▀▀▀▀▀█████████
███████▀▀░░░░░░░░░███████
██████░░░░░░░░░░░░▀█████
██████░░░░░░░░░░░░░░▀████
██████▄░░░░░░▄▄░░░░░░████
████▀▀▀▀▀░░░█░░█░░░░░████
████░▀░▀░░░░░▀▀░░░░░█████
████░▀░▀▄░░░░░░▄▄▄▄██████
█████░▀░█████████████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
.
SLOT GAMES
....SPORTS....
LIVE CASINO
▄░░▄█▄░░▄
▀█▀░▄▀▄░▀█▀
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄   
█████████████
█░░░░░░░░░░░█
█████████████

▄▀▄██▀▄▄▄▄▄███▄▀▄
▄▀▄█████▄██▄▀▄
▄▀▄▐▐▌▐▐▌▄▀▄
▄▀▄█▀██▀█▄▀▄
▄▀▄█████▀▄████▄▀▄
▀▄▀▄▀█████▀▄▀▄▀
▀▀▀▄█▀█▄▀▄▀▀

Regional Sponsor of the
Argentina National Team
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1218
Merit: 657


View Profile
June 23, 2025, 09:26:59 PM
 #11

 Omo, everyday, new update dey show up. Make I no lie, this nah very risky method o. Imagine if the individual wey them transfer the money to come hastily spend the money, how these scammers wan take recover the money? Wetin make me talk like this man because sometimes too, banks dey make this kind mistake. Them fit wan transfer the funds of a customer to him account but go come make mistake, e enter another person own.
 E good to dey shine eyes now oh since the country wey person bin know 20-25 years back no be the same thing again. Thanks for this information, Op.
SmartGold01
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1106
Merit: 1085



View Profile WWW
June 23, 2025, 10:02:56 PM
 #12

~Snip~

The tin I no understand be say this bank piple fit dey work with some of the scammers.
Why i talk so be say even as dem dey do those transaction or wen dem don succeed, bank piple no go give beta reason how the money use waka
For sure, but we have to be that careful while even going to bank to make deposit of our local cash because most people inside the bank aren't customers most of them are just there to monitor people who depositing millions so that they could scam them of their hard earned money. So, like I know some of the staff who are working as a banker might even connive with the scammers or robbers to go monitor people and bankers don't mind releasing some crucial information their customers to the scammer so that they could track those people to their various  home to rob immediate they withdraw huge amount to their or make huge deposit to their accounts.

▄▄███████▄▄
▄██████████████▄
▄██████████████████▄
▄████▀▀▀▀███▀▀▀▀█████▄
▄█████████████▄█▀████▄
███████████▄███████████
██████████▄█▀███████████
██████████▀████████████
▀█████▄█▀█████████████▀
▀████▄▄▄▄███▄▄▄▄████▀
▀██████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
.
 MΞTAWIN  THE FIRST WEB3 CASINO   
.
.. PLAY NOW ..
Btcdeybodi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 283



View Profile
June 24, 2025, 05:57:56 AM
 #13

The way wey scammers, fraudsters, criminals and kidnappers dey use new scam methods now dey fear me o. If person no dey careful na so you go suffer for wetin you don't know. Na wa o, make we just dey careful and very updated on the new formats wey dis scammers dey use dey operate now adays. Just imagine, and all these market women go fall victim well well because when pesin come their shop come buy plenty things say dem go send the money later their mind go dey sweet say dem don make sales that day not knowing say na wahala dem dey go enter like dat.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
Slimzeee
Member
**
Offline Offline

Activity: 220
Merit: 25


View Profile
June 24, 2025, 08:55:38 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #14

This particular type of scam is the most updated format as we speak. Since they are now aware that transactions can be traced due to many improved tech skills, they are now trying to use unsuspecting citizens as scapegoats.

This is a case I came across online. The alleged scammer posed as a buyer and picked about 7 random expensive hairs from an online hair vendor’s store. After some hours He paid above the amount, like, way excess.

Now this is where the seller became suspicious when the alleged scammer:
1.   Out of about 7 previously picked hairs, he later wanted just about 2.
2.   The account number sent for the refund was different from the one that sent the money.
3.   The buyer was in a haste to get the refund and suddenly just started raining threats on the seller that he doesn't want to refund .

The seller insisted he would only send the money back to the account number that sent the money. Na there baba para o. Omo
Last last, the seller involved the police and truly it was a scam and the money was returned to the real owner.
DiMarxist
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 686
Merit: 293


View Profile
June 24, 2025, 12:04:40 PM
 #15

Wawoa! I never hear this one before. Op thanks for bringing this one to this place. The format that was reigning was, them go called you carry do phone give pos person and tell the POS person to send money give them and the person wey go no know weti dey happened and pos person co.e tell the person pay the money.
Be like say this your own wey you come.e tok na new method wey them just dey bring am. Make we always be careful. My question be say weti go co.w happened when you send the money to the different account number wey Dem go give you?
Rgram
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 6


View Profile
June 24, 2025, 12:39:59 PM
 #16

As I see that quote way you drop, I carry myself enter that quote make I for see the tori as e carry happen and na true, people Dey suffer this kind thing wella, especially business people way Dey run POS matter. As na money business this people Dey do, them Dey easily be victim of this kind thing. The surprising thing be say, them wan use transfer collect the money and na transfer them take send am for you. Why them no been transfer directly to their account. Thief them, person way no sabi go play along.
When e be like that, always allow the matter commot small problem before you give them the money o. Money way them no transfer for your front but from back transfer am, chances Dey say, e no be them get the account.

Dem dey do am offline well well also. Dem go enta persin shop buy betta thing wey cost betta money. Collect ur account numba wit a promise of sending u d cash later dat day as dem go claim sey dem nor carry their bank app for d phone wey dem hold. Dem go tell u to package d goods wey dem buy and keep for dem until dem pay. True true, later dat day dem go pay after hours wey dem don leave ur shop.

Once una see dat kain scenario, make una nor panic. Just bear in mind sey a criminal – fraudster or kidnapper – don wire you money. Just bear dat wan for mind but nor panic. Just wait for d call dat will come from d sender. Nor spend d money. Comot eye 4rm am while u wait for dat call.

See d format, dem go call or waka com sey make you transfer d cash back to dem but dem go give u a different account numba from d wan wey send u d money. Don't do it! Insist on dat same account. Dem go tell u pathetic story as to wetin make dem want am for dat account and not d original wan wey send u d money. Maintain ur ground. If dem vex comot, bc na d next thing wey go happen, just carry ur self immediately waka enta d nearest police station to make statement as evidence for ur sef. Na d kain story police dey like bc dem sabi sey dat criminal will be easily apprehended.

This one way you talk via offline matter and shops na real eye opener. See matter naw, na so them go claim say, them been don tell you say, them go send am from house and later come collect their goods, you go con Dey feel say, you Dey do them bad.

But again, what if na only the product them wan collect and no need money via say, na the exact amount of goods them pick na em them transfer? This one no go be matter so? Abi na to ask them for ID way carry the account holder name before you hand over goods?

Problem Dey with these scammers o, them no Dey rest at all.
Sonia_123
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 117


View Profile
June 25, 2025, 05:04:30 AM
 #17

This matter na simple one, na only people wey nor dey smart dem go if fall for this kind of scam because,you need to look the person well before you begin dey gather your market, wen, e don pick dis big big money market, before him dey finish, ask am if na cash or transfer, because the person wey you dey even look nor who go fit pay the amount of things wey him dey gather, if e sey na transfer tell am sey na cash you dey collect nor bi transfer, now reason why most time we dey fall for this trap na be sey, we nor just dey care, we fill sey nothing dey happen na him make those people dey take advantage of us, because them go first study how you dey operate for your store before dem dey come your scam you.

The money aspect of transferring e simple na since Dem want you to transfer am put inside anoda account nor be the very one wey dem use send am , you sef use different account send am back to dem or tell dem to come collect cash, if dem nor get forget dem because you don try your best.
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1372
Merit: 862



View Profile WWW
June 25, 2025, 06:19:45 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #18

My people na d small matta wey I bring com be dat. I don offload wetin dey heavy me for chest all dis while. Make una stay safe out there.
Na true talk you speak my guy, because that's exactly the very format these scammers do use, and I have witnessed this same scenario before when one of my close female friend that owns a point of sell business (i.e P.O.S) was mistakenly sent 1million into her account without her noticed, and she came to me since we are very close to request what action should she take, of which I told her to report the case to the police, so that if eventually anything happens tomorrow or someone comes to claim the money, we will only ask for a valid proof they actually sent the money, and if they can do so, we will send the money back to the exact same account number. And it's good people gets acquainted with this pattern of scam so that they don't fall victim.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 3108
Merit: 1255


Once a man, twice a child!


View Profile WWW
Today at 07:16:38 AM
 #19

Wetin make me talk like this man because sometimes too, banks dey make this kind mistake. Them fit wan transfer the funds of a customer to him account but go come make mistake, e enter another person own.
Dat wan na bank and e dey different. Shebi na bank you go need go to rectify am abi or sometimes banks go even use dem hand reverse am, depending on d case. Dat wan nor be issue at all.

The format that was reigning was, them go called you carry do phone give pos person and tell the POS person to send money give them and the person wey go no know weti dey happened and pos person co.e tell the person pay the money.
I dey feel na jazz dem dey use for dat POS format b4 until I com realize sey na too much in a hurry dey make those POS people fall victim. Dis is why I dey advise awa people neva to dey in a hurry weneva we dey do anything wey get to do wit money. Slow down and observe, and u go see where dem go from wan chop u.

Quote
My question be say weti go co.w happened when you send the money to the different account number wey Dem go give you?
D answer dey very simple – e go mean sey u follow share 4rm d money na. Dat way, e go dey very hard to convince law enforcement sey u nor know anything about d matta. Na deep implication be dat.

...you sef use different account send am back to dem or tell dem to come collect cash, if dem nor get forget dem because you don try your best.
Abeg, nor try do dat wan oh. You dey implicate ursef wit day pattern. Always insist on refunding it to dat same account dat account wey send u d money.

▄███████████████████▄
████████████████████████

██████████▀▀▀▀██████████
███████████████▀▀███████
█████████▄▄███▄▄█████
████████▀▀████▀███████
█████████▄▄██▀██████████
████████████▄███████████
██████████████▄█████████
██████████▀▀███▀▀███████
███████████████████████
█████████▄▄████▄▄████████
▀███████████████████▀
.
 BC.GAME 
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀░▀██████
████▀░░░░░▀████
███░░░░░░░░░███
███▄░░▄░▄░░▄███
█████▀░░░▀█████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░▀░░░▀░░███
███░░▄▄▄░░▄████
███▄▄█▀░░▄█████
█████▀░░▐██████
█████░░░░██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
██████▀▀░▀▄░███
████▀░░▄░▄░▀███
███▀░░▀▄▀▄░▄███
███▄░░▀░▀░▄████
███░▀▄░▄▄██████

███████████████

███████████████

███████████████

███████████████

DEPOSIT BONUS
.1000%.
GET FREE
...5 BTC...

REFER & EARN
..$1000 + 15%..
COMMISSION


 Play Now 
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 4668


Top-tier crypto casino and sportsbook.


View Profile WWW
Today at 07:34:07 AM
 #20

The seller insisted he would only send the money back to the account number that sent the money. Na there baba para o. Omo
Last last, the seller involved the police and truly it was a scam and the money was returned to the real owner.

This isn't a new scam but it's good to put the information out there so that people will be aware of how it's been done because I know of a car dealer that was a victim to this. This is why most businesses no longer offer refund policies because scammers are using this to get away with their crimes while you the innocent victim takes all the blames. Country they hard and people are getting desperate to get money. The POS operators are another easy victim because their terminals are being used to withdraw stolen funds without their knowledge and when the money gets traced to them, without a strong alibi they become the escape goat.

██████▄██▄███████████▄█▄
█████▄█████▄████▄▄▄█
███████████████████
████▐███████████████████
███████████▀▀▄▄▄▄███████
██▄███████▄▀███▀█▀▀█▄▄▄█
▀██████████▄█████▄▄█████▀██
██████████▄████▀██▄▀▀▀█████▄
█████████████▐█▄▀▄███▀██▄
███████▄▄▄███▌▌█▄▀▀███████▄
▀▀▀███████████▌██▀▀▀▀▀█▄▄▄████▀
███████▀▀██████▄▄██▄▄▄▄███▀▀
████████████▀▀▀██████████
.BETFURY.....█████████████
███████████████
███████████████
██▀▀▀▀█▀▀▄░▄███
█▄░░░░░██▌▐████
█████▌▐██▌▐████
███▀▀░▀█▀░░▀███
██░▄▀░█░▄▀░░░██
██░░░░█░░░░░░██
███▄░░▄█▄░░▄███
███████████████
███████████████
░░█████████████
█████████████
███████████████
███████████████
██▀▄▄▄▄▄▄▄▄████
██░█▀░░░░░░░▀██
██░█░▀░▄░▄░░░██
██░█░░█████░░██
██░█░░▀███▀░░██
██░█░░░░▀░░▄░██
████▄░░░░░░░▄██
███████████████
███████████████
░░█████████████
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!