Mhassan38 (OP)
Newbie
Offline
Activity: 24
Merit: 1
|
 |
November 11, 2025, 08:58:38 PM |
|
Good evening my fellow country people. How una Dey as e Dey hot we all go don see the video wey Dey trend between fct Minister and the naval officer wey them Dey drag matter because of land. Na why I come here make I come give my own view of the matter and make I here from una too.
As I reason the matter I really commend the officer because him handled the matter professionally he try by every possible wey to protect the uniform wey him wear.
Secondly why wike go oven call am a fool when him no say na decorated officer him Dey follow yarn. I knw say una go don see the video make I hear wetin be one own view as for me the officer do the right thing as him no gree make any politician disrespect him uniform.
|
|
|
|
|
Princess Leah
Sr. Member
  
Offline
Activity: 672
Merit: 266
Recognized among the best crypto casino options.
|
 |
November 12, 2025, 08:57:39 AM |

I like how the military officer handle the matter, em no shout or dey aggressive like wike wey no fit respect em age and office the officer reply back professionally. Wetin Wike no know na say the military uniform na symbol of respect and him wey be wike despite em position disrespect the uniform, I wonder if em dey expect say a military personnel wey dey act according to orders from em oga go fear or take orders from am. Well, for Nigerian constitution (section 218) na only the president as Commander- in - Chief of Armed forces get the authority to command military personnel, Wike no get that authority, cause em no be soldier, eh just be civilian Minister outside defence and that soldier they follow order from em superior and whether em superior dey retired or not order na order and he must obey the last command, wetin wike supposed do na to seek help from presidency or defence minister but eh wan show say eh get power, but eh backfire am. Well Nigeria na lawless country so I no go suprise if them send that officer go Sambisa forest.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Majestic-milf
|
 |
November 12, 2025, 12:35:06 PM |
|
Wetin I deduce for this matter nah be say there's more to the whole thing then wetin the public dey see. Firstly, Wike say him no go allow the officer do anything on that land and if him be Minister of F.C.T, I believe say him get certain liberties and e also get where those liberties stop, so if a Navy officer fit come boldly tell am say him dey work under orders, no be to cool down ask the man who issue the order? The way Wike come sound, e come look like say nah him be the President and as such all him orders must be respected. The behavior of the Army officer clear me on one thing about life and that nah be say, respect others but fear no one. Him give Wike the respect him deserve but him no allow himself to dey intimidated by the Minister and that one show say even the matter escalate, the man no go dey accused of insulting Wike or using him rank to misbehave, unlike wetin we dey see with other people of rank.
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS .1000%. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
|
HajiBagi
|
 |
November 12, 2025, 06:52:27 PM |
|
Good evening my fellow country people. How una Dey as e Dey hot we all go don see the video wey Dey trend between fct Minister and the naval officer wey them Dey drag matter because of land. Na why I come here make I come give my own view of the matter and make I here from una too.
As I reason the matter I really commend the officer because him handled the matter professionally he try by every possible wey to protect the uniform wey him wear.
Secondly why wike go oven call am a fool when him no say na decorated officer him Dey follow yarn. I knw say una go don see the video make I hear wetin be one own view as for me the officer do the right thing as him no gree make any politician disrespect him uniform.
I like how the military officer handle the matter, em no shout or dey aggressive like wike wey no fit respect em age and office the officer reply back professionally. Wetin Wike no know na say the military uniform na symbol of respect and him wey be wike despite em position disrespect the uniform, I wonder if em dey expect say a military personnel wey dey act according to orders from em oga go fear or take orders from am. Well, for Nigerian constitution (section 218) na only the president as Commander- in - Chief of Armed forces get the authority to command military personnel, Wike no get that authority, cause em no be soldier, eh just be civilian Minister outside defence and that soldier they follow order from em superior and whether em superior dey retired or not order na order and he must obey the last command, wetin wike supposed do na to seek help from presidency or defence minister but eh wan show say eh get power, but eh backfire am. Well Nigeria na lawless country so I no go suprise if them send that officer go Sambisa forest. Ah swear nobody go dey surprise if them send that officer go Sambisa for waiting him do yesterday because Nigeria government dey act like winch, with this thing wey happen like this and the come be like say them disrespect the minister, they go wan take action wey no get head, I no see anything wrong with how the officer reply because him reply normal and him show respect to the minister and reply politely, he dey on his duty and him follow the order wey them give am and an officer you need to follow order. With the way the thing happen many people dey happy because minister Wike na man wey be say he like to dey carry shoulder because of the power wey him get and yesterday he don meet him match, some people are saying what the officer do is wrong but many people support him action because that prove that no one is above the law in this country.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Evergreenpost
Member

Offline
Activity: 99
Merit: 24
|
 |
November 13, 2025, 02:30:06 AM |
|
I can picture the whole situation. It pays to be wealthy and well connected in this country. If that boy were the son of nobody important, he would likely be jailed or dismissed from service for confronting the Minister of the FCT. There is a great deal of injustice here; particularly in Abuja. Even with a Certificate of Occupancy, your land can be taken, and the constitution often provides little effective remedy. You are usually left to accept relocation or compensation, and only if you have the proper documents. Wealth and political connections let people work around these problems. Had the same incident occurred between the minister and an ordinary citizen, who can say what the outcome would have been?
|
|
|
|
|
|
Juicyhome
|
 |
November 13, 2025, 05:18:52 AM |
|
Good evening my fellow country people. How una Dey as e Dey hot we all go don see the video wey Dey trend between fct Minister and the naval officer wey them Dey drag matter because of land. Na why I come here make I come give my own view of the matter and make I here from una too.
As I reason the matter I really commend the officer because him handled the matter professionally he try by every possible wey to protect the uniform wey him wear.
Secondly why wike go oven call am a fool when him no say na decorated officer him Dey follow yarn. I knw say una go don see the video make I hear wetin be one own view as for me the officer do the right thing as him no gree make any politician disrespect him uniform.
Na why Trump call this country a disgraced county, we do things without rule of law, wike na just lawless person, him dey behave like tout everyday, in Abuja him don grab plenty innocent people land ,even against court judgement, him go still go ahead to demolition building without proper consultation. Wike own don too much, e good as the officer Yerima clear him doubt in public. Wike know the General wey get the land finish, as usual instead of him to go meet the man and discuss things out, him decide to act funny. Na very anyhow person wike be. The officer Yerima dey right, as law enforcement officer. Him act well and e sweet body.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Deegodstime
Newbie
Offline
Activity: 48
Merit: 0
|
 |
November 13, 2025, 05:20:20 AM |
|
The young officers action is indeed a sign of bravery and demonstration of integrity without any atom of weakness in any angle. Although most people especially those with myopic mindset may condemn the young officers actions because of the allegations of the FCT minister wike identifying the officers art as an I legal acquisition of land which we all know is a punishable offense by law, but from my own point of view I don't see it that way because the through qualities of a military officer are: receiving and obeying instructions from the superior officers, full defense of any property handed over to them for protection and courageousness which most corrupt officers that can be bent my bribery and corruption do not have.
On that note, wike would have approached him politely in a peaceful manner so they could discuss and find solution to the situation in a well organized manner, instead he choose to do it by force which he was given what he deserved therefore I see nothing wrong in the young officers actions.
|
|
|
|
|
LOVER BOY 422
Jr. Member
Offline
Activity: 70
Merit: 1
|
 |
November 13, 2025, 02:40:30 PM |
|
Good evening my fellow country people. How una Dey as e Dey hot we all go don see the video wey Dey trend between fct Minister and the naval officer wey them Dey drag matter because of land. Na why I come here make I come give my own view of the matter and make I here from una too.
As I reason the matter I really commend the officer because him handled the matter professionally he try by every possible wey to protect the uniform wey him wear.
Secondly why wike go oven call am a fool when him no say na decorated officer him Dey follow yarn. I knw say una go don see the video make I hear wetin be one own view as for me the officer do the right thing as him no gree make any politician disrespect him uniform.
I like how the military officer handle the matter, em no shout or dey aggressive like wike wey no fit respect em age and office the officer reply back professionally. Wetin Wike no know na say the military uniform na symbol of respect and him wey be wike despite em position disrespect the uniform, I wonder if em dey expect say a military personnel wey dey act according to orders from em oga go fear or take orders from am. Well, for Nigerian constitution (section 218) na only the president as Commander- in - Chief of Armed forces get the authority to command military personnel, Wike no get that authority, cause em no be soldier, eh just be civilian Minister outside defence and that soldier they follow order from em superior and whether em superior dey retired or not order na order and he must obey the last command, wetin wike supposed do na to seek help from presidency or defence minister but eh wan show say eh get power, but eh backfire am. Well Nigeria na lawless country so I no go suprise if them send that officer go Sambisa forest. Him no shout or dey aggressive for that matter but the only thing that I saw that is not good in that video is when the police that follow wiki come that place be say the army and police way come follow the two people,wike and the navy oga the two parties want come dey fight I dey very ashamed of the two parties, concerning wike he don't know the position that small soija get but as him come no him come respect the small boy ,I like the way the navy dey answer am saying I no be fool,but to me the boy gets respect,but where I watch again a San said the soija should go and apologize to wike if not ,why the navy big oga in the other side say make wile apologize to the navy boy ,case all over ,let's see if wike will apologize to the navy oga make we continue to watch so we can see the next videos
|
|
|
|
|
Princess Leah
Sr. Member
  
Offline
Activity: 672
Merit: 266
Recognized among the best crypto casino options.
|
 |
November 13, 2025, 04:38:50 PM |
|
Him no shout or dey aggressive for that matter but the only thing that I saw that is not good in that video is when the police that follow wiki come that place be say the army and police way come follow the two people,wike and the navy oga the two parties want come dey fight I dey very ashamed of the two parties, concerning wike he don't know the position that small soija get but as him come no him come respect the small boy ,I like the way the navy dey answer am saying I no be fool,but to me the boy gets respect,but where I watch again a San said the soija should go and apologize to wike if not ,why the navy big oga in the other side say make wile apologize to the navy boy ,case all over ,let's see if wike will apologize to the navy oga make we continue to watch so we can see the next videos
According to the Minister Of Defence, Muhammed Badaru, eh talk am for English say "We will always protect our officer, he has done well, we won't allow anything happen to him". Even the former Chief Of Army Staff (Buratai) one drop open letter for social media concerning the matter and eh get one key thing wey I note, eh say "Our nation's security must come first, this is the time for decisive action, not politics of military bashing". So if the oga dem for military dey proud of wetin the Naval officers do and how em approach the matter em means say dem no go support the officer to tender apology to Wike like than SAN dey expect, dey even want Wike to tender apology to the President wey be Commander- in - Chief Of Armed forces, the Military and the Officer and according to Buratai dem want am public.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Africolo
Sr. Member
  
Offline
Activity: 448
Merit: 370
God danm it 1x2
|
 |
November 16, 2025, 10:23:17 AM |
|
Good evening my fellow country people. How una Dey as e Dey hot we all go don see the video wey Dey trend between fct Minister and the naval officer wey them Dey drag matter because of land. Na why I come here make I come give my own view of the matter and make I here from una too.
As I reason the matter I really commend the officer because him handled the matter professionally he try by every possible wey to protect the uniform wey him wear.
Secondly why wike go oven call am a fool when him no say na decorated officer him Dey follow yarn. I knw say una go don see the video make I hear wetin be one own view as for me the officer do the right thing as him no gree make any politician disrespect him uniform.
Honestly speaking, Nyesom Wike really embarrassed himself for displaying truancy in the public, someone who is a public servant and was supposed to talk with integrity and manner. An order is an order and no uniform personnel especially the armed forces will take an order from civilians, Wike is even lucky that the naval officer acted professionally while carrying out his orders, if it were to be those traumatized soldier they would have slapped him for insulting them. As an intelligent person, what I expected from Wike when he approached the land and was stopped from entering, he would have just go back and call the attention of the Owner of the property but in his usual way he wanted to force himself with his DSS and policemen into the land which is not possible. I admire the courage of the naval officer for standing his ground even when he was intimidated and insulted, he was still talking calmly as if nothing happened, the officer did the right thing because he was only acting on orders from his superior and he never got provoked in the face of provocation, kudos to him for acting professionally.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Jubilee58
Member

Offline
Activity: 126
Merit: 17
|
 |
November 16, 2025, 11:35:08 AM |
|
Good evening my fellow country people. How una Dey as e Dey hot we all go don see the video wey Dey trend between fct Minister and the naval officer wey them Dey drag matter because of land. Na why I come here make I come give my own view of the matter and make I here from una too.
As I reason the matter I really commend the officer because him handled the matter professionally he try by every possible wey to protect the uniform wey him wear.
Secondly why wike go oven call am a fool when him no say na decorated officer him Dey follow yarn. I knw say una go don see the video make I hear wetin be one own view as for me the officer do the right thing as him no gree make any politician disrespect him uniform.
Yes , I love the way the military officer (Yerima DC) defended himself and the integrity of Nigerian military. He never insulted FCT minister Br. Nyesom Wike , he was there on official assignment and calling him a fool in his military outfit is quite disdainful to the military officer, the Nigeria military and the Nigerian government at large. The Nigeria military officers never took the matter so simple, they looked at Wike as somebody who has insulted Nigeria military and demands for presidential disciplinary measures on the FCT minister Br. Nyesom Wike. Irrespective of political positions, Nigeria military should be held with high esteem ; The country depends on them for the safety of the country, even our politicians can not feel free without them. So taken them for granted mean jeopardizing the defence of our country Nigeria. This matter should be addressed properly without any Political sentiment, and to avart subsequent occurrence. If any military officer misbehaves , that officer should be punished accordingly by the superior officers but shouldn't be in a position to be insulted in the cause of discharge his official duties. Is indeed uncalled for.
|
▀███▄ S h o c k ⚡ POWER UP YOUR PLAY! ▄███▀ >> Instant Rakeback | Weekly and Monthly Rewards | Original Games << ▀████░░░░░░░░░░░░ PLAY NOW ░░░░░░░░░░░░░░████▀
|
|
|
|