Senior man there is no truth in those figures all of them are hyped just so they can fill their pockets, one of Nigeria most corrupt system is it’s finance sector and the chief source is the central bank of Nigeria.
Lol,,, abeg leave me o. No b today we sabi say, dis we naija leaders don sawa finish.
First first, dem invite persn to com talk hw mata b 4 en hauz nd hw e tak dey manage tins, dey brng up outrageous policies, e no gree com out. Dem drop am anoda invite, e stil no com. On a 3rd one, e send representativ as e no dey disposed. Why e no send representative since? Abi mak we say e bin dey prepare watin 2 talk abi...
Imagine moni way dem dey call name, #800 billion for maintenance! These Same people way be say, na for 2022 you fit manage see mint of previous year or the year before ram.
Dem go jst hold am so, boys go com buy frm dem 2 use spray for occasion. Den, dem go talk say, Nigerians dey hold moni. Somtin way dem don turn to hustle!
Govmnts nd banks shah. Where e dey so painful na say, we knw Al dis tins nd we stil dey helpless at am. We no jst ft do enouf 2 change d mata. E cast!