Bitcoin Forum
May 03, 2024, 05:46:00 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: PVC DISTRIBUTION, go collect your own for your local government  (Read 188 times)
KupaCrypto (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 08, 2023, 12:56:35 PM
Merited by Issa56 (2), Onyeeze (2), CryptopreneurBrainboss (1)
 #1

Distribution of weitin we dey carry vote wey dey call PVC dey on, if you no get and you been register,
 
Wait no more!
 
Just go your local government council go collect am , as you dey go carry your NIN or any other form of identification join body so them go dey sure say na you get the PVC,
Election done dey close and make we try make sure say our votes them count, your vote is your voice, them no dey win election for social media na fir polling unit dem they win election,. So make we go collect our permanent voters card so we fit vote anybody wey we know say em go take Nigeria forward.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 302



View Profile
January 12, 2023, 04:06:29 PM
Merited by Issa56 (2)
 #2

Thank you for the information my brother, this your information wey you pass now get sense because they get some people wey don do their pvc wey never collect am up to now and some people no be say they forget oo they no forget but some people na laziness and some still they think say even if they go collect the pvc and they vote after all the person wey dey vote for go still forget them they treat them bad but my advice be say make we no think that for mind because no be all of them get mind to do treat us bad but as he be one yam don spoiled the rest, so my brothers na we get time to control now make we get pvc and choose our favorite person.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Davidvictorson
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 833


Livecasino.io


View Profile
January 12, 2023, 08:09:02 PM
 #3

Time don reach although the latest news now be say the Independent National Electoral Commission (INEC) don extend the deadline for the collection of Permanent Voters Cards (PVCs) till Sunday 29th, January 2023. E make sense. I like am because the previous date nor been dey feasible at all. I been wan ask those people wey change polling unit - like from one state to another. Would they need to go to INEC's office to collect a new card?


██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Merit.s
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 255


View Profile WWW
January 13, 2023, 11:14:49 AM
Merited by Agbe (5), Mr.suevie (2), CryptopreneurBrainboss (1)
 #4

It is time for those of us that have not collected our PVC to so that, to enable you participate in this year's election to vote out bad leaders. I have gotten my and I hope everybody will do the same. Thank God say INEC don extend the time to 29th of this month, election na the only way for the people to vote their choice of government into power so I beg make we no take am for granted, if not na anoda 8yrs of lamenting and suffering na e we won put for we head.
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 673



View Profile WWW
January 14, 2023, 07:12:03 PM
 #5

Time don reach although the latest news now be say the Independent National Electoral Commission (INEC) don extend the deadline for the collection of Permanent Voters Cards (PVCs) till Sunday 29th, January 2023. E make sense. I like am because the previous date nor been dey feasible at all.

The collection of permanent voters card extension was very necessary because many people are yet to collect theirs due to large populations at INEC’s office, they had to send some voters card to respective polling unit for local government for collection. Even at that, some PVC’s are not yet ready for some voters to collect and they’re asking them to check back on a later date.


Quote
I been wan ask those people wey change polling unit - like from one state to another. Would they need to go to INEC's office to collect a new card?

Since there was no option where to collect your new voters card during registration, I think they need to go to the state dey deployed to in order to collect their PVC. INEC won’t keep your voters card in a state you won’t vote in.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
KupaCrypto (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 22, 2023, 07:18:05 PM
 #6

Thank you for the information my brother, this your information wey you pass now get sense because they get some people wey don do their pvc wey never collect am up to now and some people no be say they forget oo they no forget but some people na laziness and some still they think say even if they go collect the pvc and they vote after all the person wey dey vote for go still forget them they treat them bad but my advice be say make we no think that for mind because no be all of them get mind to do treat us bad but as he be one yam don spoiled the rest, so my brothers na we get time to control now make we get pvc and choose our favorite person.
Yes ooo, election dey come and without your PVC you no go fit vote the candidate of ur choice, them done extend the date of the collection, so everybody go collect the pvc..
As a citizen na your right to vote any candidate of your choice and this time we need to vote right becos Everything wey dey happen for this country na becos we no been vote right 2019,.
Election na less than a month , so time no dey again oo,  incase we dey procastinate, time no dey again. We need collect our pvc so we fit exercise our electoral right to come out come vote candidate of our choice.
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360


Underestimate- nothing


View Profile WWW
January 22, 2023, 07:37:34 PM
 #7

Distribution of weitin we dey carry vote wey dey call PVC dey on, if you no get and you been register,
 
Wait no more!
 
Just go your local government council go collect am , as you dey go carry your NIN or any other form of identification join body so them go dey sure say na you get the PVC,
Election done dey close and make we try make sure say our votes them count, your vote is your voice, them no dey win election for social media na fir polling unit dem they win election,. So make we go collect our permanent voters card so we fit vote anybody wey we know say em go take Nigeria forward.
I don fully ready to vote i don collect since and i they always make sure say i vote but abeg as we wan go vote make we they security conscious because my brother the kind fight wey they sup now because of politics no be small matter at all so make we stop any how waka oh because this election no go be small thing oh the first thing make you consider your safety first.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Nwada001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 624



View Profile
January 23, 2023, 09:51:35 AM
 #8

Make I ask ooh..
Me way don reg for my voters card early 2020 till today them never give me my PVC nah just the paper way them carry give me and nah for port Harcourt I stay do my own, the time way I go were I been do am them say my card no they, make I carry my self go huz wait for new time way them go start again..

If I carry that paper and my NIN go my main local government them fit give me am for there, abi them go also tell me the same thing ??

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Enjoyment
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
January 24, 2023, 11:19:44 AM
 #9

This collection of PVC I don't know if one person is collection more than one because, instead of population to reduce, is now increasing, na another work be that oo.
Enjoyment
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
January 24, 2023, 11:26:32 AM
 #10

As the situation of the country be, some center are collecting money before issuing the card to individuals, where we dey go for this country, but I know that God go help us.
Nwada001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 624



View Profile
January 25, 2023, 12:28:45 AM
 #11

@Enjoyment this you two comment you for no like join am together, since nah just the same idea way you they share give us and as this our local board never get moderator make we they try use our hand keep am clean Weller by our self first.

As the situation of the country be, some center are collecting money before issuing the card to individuals, where we dey go for this country, but I know that God go help us.

Any center way you go say make them give you your card, them come request for money, you get right to report the center give any police station way they near you all you tell them say you no go pay. Nah only when we go do the card new, Nia person go carry money buy in way inside make them first serve am first.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 319



View Profile WWW
January 27, 2023, 02:00:36 PM
 #12

Election go soon reach oo and yes the pvc distribution don dey take place for different places as i too dey plan to go collect ma own very soon and this time around i no dey sell ma vote for anyone and i also dey pray make we Nigerians use our head this time and collect the right person this time for the election. Abeg make no body sell their vote ooo , four years of suffering no be come chop oo

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
KupaCrypto (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 28, 2023, 04:06:40 PM
 #13

Make I ask ooh..
Me way don reg for my voters card early 2020 till today them never give me my PVC nah just the paper way them carry give me and nah for port Harcourt I stay do my own, the time way I go were I been do am them say my card no they, make I carry my self go huz wait for new time way them go start again..

If I carry that paper and my NIN go my main local government them fit give me am for there, abi them go also tell me the same thing ??
Be like that one them been loss the database o, becos I know say I register that time too only for them to tell me to come register again Becos them loose the database, so you for try register again as dem been dey do am early last year by now your own for done ready, becos now no be when to do I don't care we need to come out massively to vote and u no fit vote if you no get PVC, but just put ear for ground anytime they start the registration again u go do ur own so u fit vote next come 2027 bcOs na ur ryt as a citizen of the federal republic.
Fivestar4everMVP
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 1051


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
January 28, 2023, 06:18:45 PM
 #14

I never vote before for my life, Infact, I follow for people wey been always dey talk say "nothing go ever concern me concern voting, voting na their business", but wetin me don use my eye see for this country in the last 8 years don make me change my mind, immediately inec open voters card registration last year, I get up, drag my wife follow body, both of us go do the voters registration, as I dey type like this, me and my wife don collect our PVC, and we are both ready to make our vote count come this February - Nigeria must be great again.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
January 28, 2023, 09:12:09 PM
 #15

INEC: Extends deadline for PVC collection to 5th february



Quote
Arising from reports from the various States and discussions with Resident Electoral Commissioners, the Commission has decided to further extend PVC collection in all its Local Government Offices nationwide by an additional one week. The ongoing collection of PVCs nationwide will therefore continue and end on 5th February 2023,” Okoye said in a statement on Saturday.

“This is the second time the Commission is extending PVC collection nationwide and this will be the last extension of the exercise. The collection period has further been extended by an additional two hours and will start at 9 am and end at 5 pm daily including Saturdays and Sundays.”

Source: https://www.channelstv.com/2023/01/28/just-in-inec-extends-pvc-collection-deadline/

This one na good news ooo as many persons never still collect their PVCs, so this extension make sense as e give electorates more time to get their voters cards and prepare themselves for the forthcoming elections. But that one no mean say make we relax because according to this informent, dem no go extend am again.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
January 28, 2023, 11:58:06 PM
 #16

Deadline na really tomorrow o, sure say this people go open tomorrow at all for people to come collect the card? Tomorrow na em be 29th Januand tomorrow na Sunday way places of work no dey open. Anyway, if you never collect, e go good make you still try even though Deadline don reach. Them fit kwa still dey share if them get time.

Meanwhile, no be time way person dey take PVC for the sake of bank transactions and official verifications again. All tjose onces still dey kwa. The idea now be say, we need exercise our constitutional right as citizens of Nigeria and choose person way go lead us for the next 4years.

Before we vote anybody anybody before anybody wan buy anybody vote, try reason the suffer way we don dey suffer for the past 7years and some months. Put all of them for your reasoning and vote wisely make we no suffer another 4uears. We need person way go show us say, na serve e con serve  no be to show us say, the country na en own abi there own.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
KupaCrypto (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 29, 2023, 07:52:48 AM
 #17

Deadline na really tomorrow o, sure say this people go open tomorrow at all for people to come collect the card? Tomorrow na em be 29th Januand tomorrow na Sunday way places of work no dey open. Anyway, if you never collect, e go good make you still try even though Deadline don reach. Them fit kwa still dey share if them get time.

Meanwhile, no be time way person dey take PVC for the sake of bank transactions and official verifications again. All tjose onces still dey kwa. The idea now be say, we need exercise our constitutional right as citizens of Nigeria and choose person way go lead us for the next 4years.

Before we vote anybody anybody before anybody wan buy anybody vote, try reason the suffer way we don dey suffer for the past 7years and some months. Put all of them for your reasoning and vote wisely make we no suffer another 4uears. We need person way go show us say, na serve e con serve  no be to show us say, the country na en own abi there own.
The way I dey see am be like them go extend the deadline, because plenty people never collect and ending it tomorrow go defrancise some people which no go good, so them fit extend am by another one week, becos even the officials for the distribution centres no fast at all, coupled with this new naira notes wey bank done say make people go deposit for bank mist people go first leave PVC find way go bank go deposit there old naira notes so surely dem go extend the collection of pvc by at least one week.
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1083


Bitcoin Casino Est. 2013


View Profile
January 29, 2023, 08:55:15 AM
 #18

The way I dey see am be like them go extend the deadline, because plenty people never collect and ending it tomorrow go defrancise some people which no go good, so them fit extend am by another one week, becos even the officials for the distribution centres no fast at all, coupled with this new naira notes wey bank done say make people go deposit for bank mist people go first leave PVC find way go bank go deposit there old naira notes so surely dem go extend the collection of pvc by at least one week.
The deadline has been extended.
Quote
The Independent National Electoral Commission (INEC) has extended the deadline for the collection of Permanent Voter Cards (PVCs) to February 5, 2023.
source

With this development, People have an extra week to get their PVC to vote the candidate of their choice. This is very impressive from INEC, choosing to extend the date because If they had not done so, many eligible voters would have been denied their rights to vote and that will be widely seen as a move by INEC to favor some candidates that know that they can only win by rigging the election.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!