Bitcoin Forum
May 06, 2024, 11:03:23 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Advice for naija people  (Read 372 times)
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
January 26, 2023, 11:59:42 PM
Last edit: January 27, 2023, 06:51:56 AM by CryptoHeadlineNews
 #21

We should please Mind wetin we go talk as these election don near, election will come and go we'll all move on with our lives but we choose to be tribal bigot because some of us dey get some certain things from a particular person for the country and people they praise you, make we they wise and think as everyone of us get right to vote for who he/she like, choose better person to make things good for us.
Na true talk you just yan my brother, because election go actually come and go, but the way we treat you treat your fellow individual now wey some persons try get small opportunity will always be remembered. And thank God say this period the youths don try get sense small, knowing fully well say most politicians, once they just win election enter office they don forget about you be that oh. So that's why make we all try wise up and vote Peter Obi (the man that has got all the potentials it need to be the next President of Nigeria)

.
.BLACKJACK ♠ FUN.
█████████
██████████████
████████████
█████████████████
████████████████▄▄
░█████████████▀░▀▀
██████████████████
░██████████████
████████████████
░██████████████
████████████
███████████████░██
██████████
CRYPTO CASINO &
SPORTS BETTING
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
███████████████████
█████████████████████
███████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
███████████████████████
█████████████████████
███████████████████
▀███████████████▀
█████████
.
According to NIST and ECRYPT II, the cryptographic algorithms used in Bitcoin are expected to be strong until at least 2030. (After that, it will not be too difficult to transition to different algorithms.)
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1715036603
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715036603

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715036603
Reply with quote  #2

1715036603
Report to moderator
1715036603
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715036603

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715036603
Reply with quote  #2

1715036603
Report to moderator
1715036603
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715036603

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715036603
Reply with quote  #2

1715036603
Report to moderator
Kgdktac
Member
**
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 10


View Profile
January 27, 2023, 01:58:49 AM
 #22

E get mind control system wey dey uphold a bad system like naija failed government in place. Make we no dey think it's ordinary, wey dey make people so richly bless like us come dey live in poverty with satisfaction and wanting to continue in it. Time Neva reach for that jazz to clear our eye. God abeg help us.

KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 27, 2023, 09:40:54 PM
 #23

If you dey naija and you get chance to japa my brother japa o, the country done cast our leaders no dey reason us again o, our leaders all their children dey Abroad, they enjoy Better life and better education, so if the leaders fit keep their children for another country then we done loose hope for our country, me even if na the least South Africa self I no mind oo, make I first go den I plot the next move from there, so if you get chance run,

Then based on the election next month abeg make we vote right o, gone are the days dem dey give us 10k ,5k for our votes now ask yourself weitin 10k fit buy for u like this, abeg make we vote right.
Lida93
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 524



View Profile WWW
January 28, 2023, 08:27:02 PM
 #24

For this country people know the right tins and decisions to take to make the country to dey beta dey go, but Dem rada chuz personal interest based on wetin Dem d achieve from de corrupt means than doing tins based on national interest as e go supos benefit a larger public.
The condition of de country don pas wey people go dey vote leader based on personal interest, religion or ethnic only, but beyond all dis to national interest. Before you go out to vote anybody or party for this 2023 elections as a Nigerian, I go lik mk u try ask urself dis question,"dis person or persons I wan vote Dem really get de interest to mk dis county beta ? Or if I colet 3k today go vote wrong person cos of de 3k, day 3k fit feed me for de next 4yrs till another elections?.
Think am , just think am!

.freebitcoin.       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.PLAY NOW.
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 29, 2023, 07:42:37 AM
 #25

We done too suffer for the country, this coming election we need to vote right, no see your vote no matter anything them promise you , if possible take the money and still vote your conscience becos that money na our money, remember if we no vote ryt this time na another 4or probably 8 years of suffering and add 8years to Ur current age you go see say we need vote wisely, vote a true leader vote competence over religion and tribe.

Things they increase in price everyday and the value of our currency against the dollar they drop everyday, poverty dey our door step Omo enough is enough o, let's vote right this time around.
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 84

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 01, 2023, 03:23:55 PM
 #26

My advice to naija people be say outside God make non of us trust all this our politicians oo, because all of them na thesame, Dem just dey there for power and to enrich themselves and their families,

I go like advice Nigerians to involve themselves and legal businesses oo,
Person wey no get skill, make he/she try get one,
Avoid crimes at all cost make you no come end where your family and you yourself no go happy for yourself...

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
February 06, 2023, 07:46:24 PM
 #27

My advice for naija people be say, make everybody try get e PVC and come out in mass to vote on the election day, make we they do our part and leave the rest for God, because if we no come out come vote on the election day,them go still put person for the presidency and whether you like am or not na him be your president,but when we come out and vote one day God go hear our prayers ok..
sotelorene
Member
**
Online Online

Activity: 173
Merit: 12

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
November 28, 2023, 08:17:34 PM
 #28

Truth be told even with ya vote pesin wey go win go still win,  rigging of election no be anybody mate oo whether tribe or no tribe pesin wey go win go win so if you know this kind thing waiting you wan go stress yourself for because las las they go still rig the election and if you no strong you go put body dey go eliminate you asap,  I feel say the country don tire pass people wey dey inside.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201



View Profile
November 29, 2023, 04:20:53 PM
 #29

Truth be told even with ya vote pesin wey go win go still win,  rigging of election no be anybody mate oo whether tribe or no tribe pesin wey go win go win so if you know this kind thing waiting you wan go stress yourself for because las las they go still rig the election and if you no strong you go put body dey go eliminate you asap,  I feel say the country don tire pass people wey dey inside.
  They'd keep preaching exercise franchise, go and vote your conscience, how many of those votes ever counted since the inception of democracy. Now there's no point going out to exercise your civic right. There's a possibility that your life will even be at risk. We've heard of situations where a voter got injured all because his choice was different from the leaders choice.
  Election is now a do or die affair, it's now another means of doing away with people that doesn't stand on their mandate. No one would want to risk his life for a struggle that ends up being pointless. It's no man's fault that he's lost faith in the process and the government and just have to stay on his own, managing life in his private corner, hoping for a better Nigeria whilst making alternative plans for himself. The state the country has put her citizens in is very much regrettable and it'll be a massive miracle if things take a positive turn.
Chilwell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 408


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile WWW
November 30, 2023, 04:19:52 PM
 #30

Truth be told even with ya vote pesin wey go win go still win,  rigging of election no be anybody mate oo whether tribe or no tribe pesin wey go win go win so if you know this kind thing waiting you wan go stress yourself for because las las they go still rig the election and if you no strong you go put body dey go eliminate you asap,  I feel say the country don tire pass people wey dey inside.
  They'd keep preaching exercise franchise, go and vote your conscience, how many of those votes ever counted since the inception of democracy. Now there's no point going out to exercise your civic right. There's a possibility that your life will even be at risk. We've heard of situations where a voter got injured all because his choice was different from the leaders choice.
  Election is now a do or die affair, it's now another means of doing away with people that doesn't stand on their mandate. No one would want to risk his life for a struggle that ends up being pointless. It's no man's fault that he's lost faith in the process and the government and just have to stay on his own, managing life in his private corner, hoping for a better Nigeria whilst making alternative plans for himself. The state the country has put her citizens in is very much regrettable and it'll be a massive miracle if things take a positive turn.
Coming out to vote or to play, to me they are just playing us with what I noticed in this past election, coming out to vote, your vote must count, don't allow your mandate should be stolen, all this statement are all rubbish and they will keep on advertising it in almost all the social media think that is their plan whereby they have different plan in their mind, the funny part we will all be convinced with their words and see them as reasonable people which they are our enemy, we will then listen to them and come out to vote for our candidate of our choice, then after everything they will then proceed to court election and the court bring is the winner even though will did not vote that person, that is why I see there words as rubbish.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
December 01, 2023, 10:30:55 PM
 #31

All this our political them get sweet mouth oh,na so one com garder almost the hole community say need 15persons for each unit say in go pay them Money after the election my brother till today will never see anything and na so people dey call this man for phone in go say next month wen e rich the mouth in go say na next week na so this man just person play people like football,and commissioner in da matter self o,na so I come decide say anything election I no go waist my time again.


My brother you suppose know say, anybody wey don enter that political position son dey get small corrupt mind on how to take lie and steal funds, though some still dey wet nor dey like put body for all those thing but majority like 99 na pure thief. Even then 1 percent wey be say nor dey like put body for all those things, people wey dey work directly under am go still dey use em office dey collect money, reason I talk Luke this na because, I don work close to politician before and I don see many things wey dey shelle for that area. One thing wey our Nigerian politician dey very good at, na to promise us heaven and earth while dem no even get plan to fulfil even one promise. Since I notice some kind things I just commit body for politics make dem no go tag me as one of the scam government officials. 
Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 150


Cashback 15%


View Profile
December 03, 2023, 10:51:46 AM
 #32

Truth be told even with ya vote pesin wey go win go still win,  rigging of election no be anybody mate oo whether tribe or no tribe pesin wey go win go win so if you know this kind thing waiting you wan go stress yourself for because las las they go still rig the election and if you no strong you go put body dey go eliminate you asap,  I feel say the country don tire pass people wey dey inside.
This one na the problem wey we dey face for this country, vote wisely or not the person wey get influence go win the election, and naso we see the democracy system.
I pity people wey dey receive beating for election period, the last election wey happen, people even die just because them no dey close mouth during election season.
I till have the believe say Nigeria no go dey like this forever change must come and a time will come when godly leader go rule this country but my question is Nigeria never ready for godly leader, sometimes na we Christians dey sell ourselves just because of party.

Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 200


The great city of God 🔥


View Profile WWW
December 04, 2023, 06:58:46 AM
 #33

We should please Mind wetin we go talk as these election don near, election will come and go we'll all move on with our lives but we choose to be tribal bigot because some of us dey get some certain things from a particular person for the country and people they praise you, make we they wise and think as everyone of us get right to vote for who he/she like, choose better person to make things good for us.
Lolz this thread don expire. Because the election Dem don already do am. When I see this thread I come dey ask, say where Dem dey do election na? Until I come check the date you post am, I come no say na old thread. But any how e be at least you don see how the election carry be na. We vote wisely for the wright candidate, but people wey talk say na them get Nigeria do am the way Dem like. and we don still find ourselves for were we been dey before and e come be like say e even worst. Dollar don rise pass before. Even petrol don high pass before. So like this ehh Nigeria politics na the last thing wey dey my mind. Because I don see am say our vote no longer count anymore for the country. E better make I dey focus for bitcoin matter because through bitcoin my future go bright. Rather than putting h
My hope on government matter.

AVE5
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 40

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
December 04, 2023, 03:09:41 PM
 #34

Politics a game of interest and not a do or die affair.
Not even worth sacrificing once life for because it is like the garbage in and garbages out, soldier goes and soldier comes yet barracks remains.
This is one thing the masses with political interests fails to understand before setting aside the opposition parties beyond socialization but enemities.
Most of the political interests masses also fails to consider that a leading government is the same one government that governs the entire political and geographical regions whereas what ever the government offers is affectionate to everyone such as the economical and security systems.
Let's keep to socialize at our political interests without a secret biased oppositioning.
We should be aware that after a government of today, a new government is come tomorrow.
We must also be loudly warned that the political campaigns promises ain't a new strategy of how these politicians tries to convince the Masses with sugarcoated words.
Let love and peace reigns in our political journey's of interests.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 03, 2024, 06:17:46 PM
 #35

Politics Na dirty game , Na game of interest too, if you reason all this politicians you go just craze, they go just they manipulate the innocent masses, but Na still we dey give them the chance and courage to they confuse us, because despite all the failed promises we still dey believe them, the kind game those men they play us ehnn e come Belike say we no Sabi our left and right, money full this country this country but dem they make use believe say money no dey, and everyday dem dey purchase expensive shits for themselves, we suppose done grow pass like this sha, make our politicians take am easy on us,
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!