Bitcoin Forum
May 11, 2024, 08:33:51 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service  (Read 97 times)
Rruchi man (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1086


Bitcoin Casino Est. 2013


View Profile
January 16, 2023, 01:31:09 PM
Last edit: January 16, 2023, 04:31:48 PM by Rruchi man
 #1

Quote
Human rights lawyer and Senior Advocate of Nigeria, Femi Falana, says the Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, has not returned to the country following allegations of terrorism financing levelled against him by the Department of State Services (DSS).
source
How una see this matter, nor be this man wey dey do like say everywhere for e side dey clean, how come this kind case dey come up against am?

How come say e get this kind case, abi dem wan use am pursue am from that place based on say e dey worry dem? I nor just know how to reason the matter follow.

You may be wondering why I have that perspective, but see wetin dem still do Sanusi Lamido when e be CBN governor.
Quote
President Goodluck Jonathan of Nigeria removed the governor of the country’s central bank from his post on Thursday, after the bank governor repeatedly charged that billions of dollars in oil revenue owed to the treasury was missing.
source

so what do you think?

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
1715459631
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715459631

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715459631
Reply with quote  #2

1715459631
Report to moderator
Bitcoin mining is now a specialized and very risky industry, just like gold mining. Amateur miners are unlikely to make much money, and may even lose money. Bitcoin is much more than just mining, though!
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1715459631
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715459631

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715459631
Reply with quote  #2

1715459631
Report to moderator
1715459631
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715459631

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715459631
Reply with quote  #2

1715459631
Report to moderator
1715459631
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715459631

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715459631
Reply with quote  #2

1715459631
Report to moderator
Frankolala
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 523


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
January 16, 2023, 05:59:36 PM
 #2

If this is reality then Nigeria is always giving out all their treasures to criminals that are heartless,they steal the countries funds and inflate poverty and hardship on the people. They will come outside and act like saints as if they want the betterment of our country,how this country go better with all these stealing of public funds in your possession

Nigeria issue dey pain me because this caucus just dey there dey do our funds anyhow and we go dey cry,nothing we fit do. Nigeria's corruption is getting high everyday by day. I suspect this man will all these him new money things wey e dey bring come the country. If it is a lie,then the government have gang up to mess him up.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Davidvictorson
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 980
Merit: 834


Livecasino.io


View Profile
January 17, 2023, 05:22:50 PM
 #3

Quote
Human rights lawyer and Senior Advocate of Nigeria, Femi Falana, says the Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, has not returned to the country following allegations of terrorism financing levelled against him by the Department of State Services (DSS).
source
How una see this matter, nor be this man wey dey do like say everywhere for e side dey clean, how come this kind case dey come up against am?

Such evidence cannot be gathered from Emefiele himself if DSS was unable to provide the judge with enough proof to persuade the court. Therefore, the DSS's "invitation" of Emefiele will be in violation of the court's ruling. If DSS has more proof, they should go to court to obtain a warrant. Making outrageous claims and depriving persons of their basic rights because of them is actually against Nigerian law.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 180


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
January 17, 2023, 08:12:41 PM
 #4

Quote
Human rights lawyer and Senior Advocate of Nigeria, Femi Falana, says the Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, has not returned to the country following allegations of terrorism financing levelled against him by the Department of State Services (DSS).
source
How una see this matter, nor be this man wey dey do like say everywhere for e side dey clean, how come this kind case dey come up against am?

Such evidence cannot be gathered from Emefiele himself if DSS was unable to provide the judge with enough proof to persuade the court. Therefore, the DSS's "invitation" of Emefiele will be in violation of the court's ruling. If DSS has more proof, they should go to court to obtain a warrant. Making outrageous claims and depriving persons of their basic rights because of them is actually against Nigerian law.
I felt he was arrested already owning to initial reports broadcasted about his invitation. Money matter no be small matter for this we country o.  Why was he not arrested before the change of the naira notes? It had to be now.

I hope he is vindicated if found guilt free with substantial proof of whatever business he was involved in released and examined properly.

Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1254


View Profile
January 17, 2023, 08:58:01 PM
 #5

hat story dem sae na lie. Godwin Emefiele don resume work amist di propaganda arrest tori. Those allegations were level against di guy by di politicians who wan tif money bcoz di guy hold di new money very tight and he wan release am after di election so di tin dey worry dem and now im dey send messages to all phone numbers
Quote
Don't wait till January 31, 2023, to deposit your old N200, N500, and N1,000 banknotes with your bank or agent. Visit www.cbn.gov.ng for more info.
, and everyone is expected to dispose di old currency before di deadline and politicians never get di new money enough 2 buy vote so di tin e don soak dem 4 throat. Nai make dem dey bring dis allegations. Me if di CBN policy go favour di poor oboy I go happy die.
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2688
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
January 18, 2023, 06:07:28 AM
 #6

so what do you think?
E don tey wey dem supposed even run dat Emefiele check, far before im declare for presidency sef. See how owa banks dey exploit us with unnecessary debits and him nor fit caution dem. If dem tell you how much wey dem take colour owa naira all in the name of changing it, you go weep. Godwin Emefiele nor pure. Na kura him be.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
EarnOnVictor
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 605


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
January 18, 2023, 07:01:02 AM
Last edit: January 18, 2023, 07:30:34 AM by EarnOnVictor
 #7

I shock as I see dis headline from u, that na why I dey always tell people to sabi d source where dem dey read news. No be Naija alone, news outlets mata in everything we do if we no won dey look like a liar after issuing it out. Many tins dey sup 4 Naija now and d desperate politicians won put petrol onto a burning fire. Their plan na to arrest Emefiele by framing him to achieve their aims, but dem never succeed till now. Emefiele done fully resume office amidst arrest speculation, nobody still arrest am till today.

Wetin new be say more police don dey around in house, no body know d reason yet, maybe na to provide more protection or na to make sure e go court again 4 d Paris Club refund case today, who know?

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
uchegod-21
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 938
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
January 18, 2023, 11:59:50 AM
 #8

hat story dem sae na lie. Godwin Emefiele don resume work amist di propaganda arrest tori. Those allegations were level against di guy by di politicians who wan tif money bcoz di guy hold di new money very tight and he wan release am after di election so di tin dey worry dem and now im dey send messages to all phone numbers
Quote
Don't wait till January 31, 2023, to deposit your old N200, N500, and N1,000 banknotes with your bank or agent. Visit www.cbn.gov.ng for more info.
, and everyone is expected to dispose di old currency before di deadline and politicians never get di new money enough 2 buy vote so di tin e don soak dem 4 throat. Nai make dem dey bring dis allegations. Me if di CBN policy go favour di poor oboy I go happy die.

Agbe, I see sense for wetin you talk. The whole drama fit be say na the naira redesign dey cause am. But be it as it may, me sef no come trust that Emefiele again sef. Since the day wey him use N100,000,000 pick form to become president of Nigeria, na the day I lose interest where him dey. If to say na sane country him for done resign.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
January 18, 2023, 02:21:30 PM
 #9

When the politician is up against you, they will find ways to do you dorty so that you go look bad in the eyes of the masses. All this accusations na because of new naira notes implementation wey the CBN give. As em be so the CBN governor d properly guided by the military men to prevent the DSS to arrest am.

Make we see how the ball go roll-out cos as this country d so, na different story wey we d hear every given day

Quote
Don't wait till January 31, 2023, to deposit your old N200, N500, and N1,000 banknotes with your bank or agent. Visit www.cbn.gov.ng for more info.
, and everyone is expected to dispose di old currency before di deadline and politicians never get di new money enough 2 buy vote so di tin e don soak dem 4 throat. Nai make dem dey bring dis allegations. Me if di CBN policy go favour di poor oboy I go happy die.
January 31st the around the corner and the new naira notes no d in circulation. I no know how CBN wan take run this matter. I keep asking myself wetin be their game plan for all this. Them wan render all man cashless so cos I no understand so.

CBN una ask Nigeria citizens to return their old naira notes to the banks which they did, and the same bank wey  you ask them to deposit their old naira notes are yet to dish out the new naira notes you order them to. No be to tell you how funny the country d so. As far as I can tell so, this their deadline(31st Jan.) no go work.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
January 18, 2023, 02:45:34 PM
 #10

 One tin wit politics be say pesin no go fit know who come dey talk truth and who dey lie. I hear say e rush go abroad to hide e face from facing the law, but e don come back. Nah so e just dey jump from one issue to another. First nah the redesigned naira notes wey Senate fes call am up for so e go explain, now nah this allegate say e dey fund terrorism. Tomorrow we go hear say dis mata na fake and unfounded news and na so e go end. 
 I just wonda wen we politicians go stop all this messy acts just to cover up their dirty deeds.
 

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Mr.right85
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 910
Merit: 650



View Profile WWW
January 18, 2023, 05:13:29 PM
 #11

hat story dem sae na lie. Godwin Emefiele don resume work amist di propaganda arrest tori. Those allegations were level against di guy by di politicians who wan tif money bcoz di guy hold di new money very tight and he wan release am after di election so di tin dey worry dem and now im dey send messages to all phone numbers
Quote
Don't wait till January 31, 2023, to deposit your old N200, N500, and N1,000 banknotes with your bank or agent. Visit www.cbn.gov.ng for more info.
, and everyone is expected to dispose di old currency before di deadline and politicians never get di new money enough 2 buy vote so di tin e don soak dem 4 throat. Nai make dem dey bring dis allegations. Me if di CBN policy go favour di poor oboy I go happy die.

Agbe, I see sense for wetin you talk. The whole drama fit be say na the naira redesign dey cause am. But be it as it may, me sef no come trust that Emefiele again sef. Since the day wey him use N100,000,000 pick form to become president of Nigeria, na the day I lose interest where him dey. If to say na sane country him for done resign.
Na true both of una dey talk. U knw say, I evn don 4get d mata say, d guy bin pick form dat time... normally, d constitution talk say, if u dey com out 4 any position, u suppose resign nd vacate current position bt, u go stil see say, pple jst dey do dere own 4 dis country. I no go blame dem shah, no b so our Bubu no gree appoint minister of petroleum during his en 1st year in office nd occupy d position himself.

Na d design dem dey follo bt stil on stil, eida truth dey d CBN governor nata or not, notin dem go stil do normally.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
.
.SIGN UP.
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 22, 2023, 07:32:42 PM
 #12

One tin wit politics be say pesin no go fit know who come dey talk truth and who dey lie. I hear say e rush go abroad to hide e face from facing the law, but e don come back. Nah so e just dey jump from one issue to another. First nah the redesigned naira notes wey Senate fes call am up for so e go explain, now nah this allegate say e dey fund terrorism. Tomorrow we go hear say dis mata na fake and unfounded news and na so e go end. 
 I just wonda wen we politicians go stop all this messy acts just to cover up their dirty deeds.
 
That em abroad trip na em annual leave oo,  em been go on leave so as em come back nai the rumuor of em possible arrest come surface online, but I believe dey no go fit arrest am now, na when em come down as CBN governor dem fit arrest am,
E get one page wey I read why DSS boss come out come talk say dem no raid em office say the story na fake, so we still dey look how the matter go be,
This government na joke sha... We no know who to believe and who not to ok ...na to follow dem as dey want am
Enjoyment
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
January 24, 2023, 11:49:24 PM
 #13

Brethren dis matter no be here oo, as the matter be now me feel say na this kind thing na him fit cause all this issues wey dey for where new naira notes dey.

This country is so sweet.,

Where are we heading to? Now who are we going to listen to?

Is it the DSS, or the central bank of Nigeria governor for the new naira notes, all this matter is it not confusing, nawao but we must find solution to it.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!