Bitcoin Forum
November 07, 2024, 11:51:11 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Not having your PVC yet, what's your excuse.  (Read 176 times)
Lida93 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 599

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
January 25, 2023, 09:09:49 AM
Merited by fillippone (2)
 #1

One matter I understand about plenti person for dis naija be say Dem too carry everytin d put under prayer only, imagine mata wey need person to put in action too rada de person go just the pray pray, dey do fasting up and down. But but tins go just de still go bad despite him casting nd bandin bcos him d use d place of work/act all insid prayer.
Just lik d situation for we country naw, if you luk well you go see say only prayer without actin join no fit mk any good difference for tins for de country. As per dis election period wey be time to use change political leaders for office wey go dey in charge of our country mattas for de next four year, you go dey hear people dey day Dem d pray to God mk naija beta but dis same people wey dey pray no get PVC wey be part of wetin Dem go use mk God pass through to use answer their prayers to mk naija beta. This life it get part wey God go play and it get part wey we human being go need okay too to mk tins happen as we pray. Abi Dem tink say God go com down Himself com change tins!
So I wan ask us, for those wey no get PVC and for those wey don register but never go collect their PVC, na wetin be ur excuse wey mk you never get ur PVC till now?

Source https://www.facebook.com/100002600143360/posts/pfbid02MXG2xKdJjjEyz39Zqw7BAgHY3wZEUzgrcqwoidvb5hcNhZ5yEDdwinAE4Z6g2Rx2l/?app=fbl

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 341

View Profile
January 25, 2023, 09:56:47 PM
 #2

Na correct question you ask so and I no think say anybody fit bring better reasons why he or she no go get pvc, as Nigeria stands now na pvc fit help us fight to change things the way we want, but I think the reason why some people no get pvc be say them they fear say even if they go get pvc and they later come vote another person, na waiting the former one's do this new elected one's will also do too, as one yam Don spoil the rest we no know who will come and do better things for us, so my fellow comrades my advice for here be say make we try make our people understand make we choose better person and make Niger change.

.
Duelbits
█▀▀

█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█

▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 32

View Profile
January 27, 2023, 08:58:28 PM
 #3

Na correct question you ask so and I no think say anybody fit bring better reasons why he or she no go get pvc, as Nigeria stands now na pvc fit help us fight to change things the way we want, but I think the reason why some people no get pvc be say them they fear say even if they go get pvc and they later come vote another person, na waiting the former one's do this new elected one's will also do too, as one yam Don spoil the rest we no know who will come and do better things for us, so my fellow comrades my advice for here be say make we try make our people understand make we choose better person and make Niger change.
Omo me I get excuse o, them start to give the PVC when I no dey close to my polling unit, and I no fit pay money go back oo, cos where I dey now far, and the rate at which them dey sell fuel now just make transport increase, I been dey Der last Xmas o them no start to distribute am I for wait collect, na when I done travel back them dey distribute am,
I no known if them go fit transfer am come the state inset now..bcOs for me going back to my state no possible for now, till late next year.
Lida93 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 599

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
January 29, 2023, 12:53:11 PM
 #4

Omoor dis your excuse no really enta oh, cos lik you talk am day u been dey ur area last Xmas and u claim say Dem no start to distribution am, but INEC started the distribution for the second phase for last year around 12th December 2022 till 22nd January 2023. So how com Dem no distribute for ur area na as u bin dey for d Xmas or abi na u no go inquire about am?
https://www.premiumtimesng.com/news/top-news/570237-inec-commences-nationwide-distribution-of-pvcs.html

Anyway, if it possible, you fit tell any of ur person wey dey ur area to go hep u colet ur PVC for u for the inec office for ur area, de tin u go do be say u go give am ur details mk de person carry go to try luck in Dem go gree give on behalf of another. If Dem give am den u fit do waybill mk Dem send d PVC to wer u dey stay now. Just try am see.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Davidvictorson
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1162
Merit: 892

Livecasino.io

View Profile
January 30, 2023, 07:39:52 PM
 #5

No offence but the only set of person is I know now that would not have gotten their PVC is the members of Jehovah's witness. The reason being that it is their belief that they should be neutral in politics. Jehovah’s Witnesses remain politically neutral for religious reasons, based on what the Bible teaches. We do not lobby, vote for political parties or candidates, run for government office, or participate in any action to change governments. We believe that the Bible gives solid reasons for following this course.
Read more

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
CryptSafe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 510

Fully Regulated Crypto Casino

View Profile
January 31, 2023, 12:16:08 PM
 #6

There is no crime in praying for a better Nigeria but the issue is that those praying for a better Nigeria so not even have the PVC as you have said. Most of them that have permanent voters card would not even step out an inch from their houses on election day with the fear of electoral violence. This is a very funny situation just like you praying for a job and you saw an advert or you are being called for an interview and you fail to go for it what will you say about that situation? That is the current state of Nigeria and Nigerians. I pray for God to open our eyes to see, ears to hear and the knowledge to know what to do when the time comes.

█████████████████████████████████
████████▀▀█▀▀█▀▀█▀▀▀▀▀▀▀▀████████
████████▄▄█▄▄█▄▄██████████▀██████
█████░░█░░█░░█░░████████████▀████
██▀▀█▀▀█▀▀█▀▀█▀▀██████████████▀██
██▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄█▄▄▄▄▄▄██████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀███████████████████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██▀▀█▀▀█▀▀██████████▄▄▄██████████
██▄▄█▄▄█▄▄███████████████████████
██░░█░░█░░███████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
 Crypto Marketing Agency
By AB de Royse

████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
WIN $50 FREE RAFFLE
Community Giveaway

██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████
██
██████████████████████
██████████████████▀▀████
██████████████▀▀░░░░████
██████████▀▀░░░▄▀░░▐████
██████▀▀░░░░▄█▀░░░░█████
████▄▄░░░▄██▀░░░░░▐█████
████████░█▀░░░░░░░██████
████████▌▐░░▄░░░░▐██████
█████████░▄███▄░░███████
████████████████████████
████████████████████████
████████████████████████
Belarge
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 100

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
February 06, 2023, 05:41:45 PM
 #7

Me I no get any excuses oo, I don collect my PVC and I go use am vote out bad leaders, and I dey urge everybody to do same oo, mama, papa, brother, sister, mostly the youths oo, abeg make we no dey lazy this time oo,we Don too suffer for the hands of this old men called leaders abeg this na the opportunity to use commot Dem, we no go fit vote Dem out with just talk talk, or prayers when we no get PVC.

Abeg make we ginger ourselves oo, because if we no get am right this time, e go hard for us oo, but God no go gree make we get am wrong this time, but we need to rise up and get PVC for voting so that God go help us....

DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 551

God is All

View Profile WWW
February 06, 2023, 08:26:50 PM
 #8

Me I no get any excuses oo, I don collect my PVC and I go use am vote out bad leaders, and I dey urge everybody to do same oo, mama, papa, brother, sister, mostly the youths oo, abeg make we no dey lazy this time oo,we Don too suffer for the hands of this old men called leaders abeg this na the opportunity to use commot Dem, we no go fit vote Dem out with just talk talk, or prayers when we no get PVC.

Abeg make we ginger ourselves oo, because if we no get am right this time, e go hard for us oo, but God no go gree make we get am wrong this time, but we need to rise up and get PVC for voting so that God go help us....

we go try and do our best this time around for the election but make e no be say our efforts go be for vain. Me i don collect ma own since o but i just dey ginger ma people dem make dem too collect theirs and this time around we go make sure say we vote only on the credible person wey we feel say go try carry this country go front. The election done near well well oo and small time now we go all stand for line to vote so the pvc na watin go speak for us that day.

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
████████▀░░░░░░░▀████████
███████░░░░░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░░░░███████
██████▀░░░░░░░░░░░▀██████
██████▄░░░░░▄███▄░▄██████
██████████▀▀█████████████
████▀▄██▀░░░░▀▀▀░▀██▄▀███
███░░▀░░░░░░░░░░░░░▀░░███
████▄▄░░░░▄███▄░░░░▄▄████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
 
 CHIPS.GG 
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███
▄███
░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄
▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄
███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███
███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███
███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░██
▀███
░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░██▀
▀███
░▀▄░░░░░░░░░▄▀░██▀
▀███▄
░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀
▀█
███▄▄▄▄▄▄▄████▀
█████████████████████████
▄▄███████▄▄
███
████████████▄
▄█▀▀▀▄
█████████▄▀▀▀█▄
▄██████▀▄▄▄▄▄▀██████▄
▄█████████████▄████████▄
████████▄███████▄████████
█████▄█████████▄██████
██▄▄▀▀▀▀█████▀▀▀▀▄▄██
▀█████████▀▀███████████▀
▀███████████████████▀
██████████████████
▀████▄███▄▄
████▀
████████████████████████
3000+
UNIQUE
GAMES
|
12+
CURRENCIES
ACCEPTED
|
VIP
REWARD
PROGRAM
 
  Play Now  
Obari
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 523

A Proud Father of Twin Girls 👧 👧

View Profile WWW
February 06, 2023, 09:28:33 PM
 #9

The matter with religion and Nigeria and real five and six matter and I dey really feel bad say these preachers most times no dey even preach the right things to their congregations forgetting that they're also citizens of the country and whatever way the country is been affected, so it will be with the preacher and it's members.
I go also advice all this INEC officials to try as much as possible for sensitization of some very rural environments rather than letting them getting deceived by religion and not participating in the forth coming election.
I personally never collect my voters card because I no been dey my ward and before I go reach the place(my ward) them say the portal son close and I regret that incidence.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1246
Merit: 538

View Profile WWW
February 06, 2023, 09:33:11 PM
 #10

If you check the statistics of voters registration wey don happen for Nigeria, you go see sae na this coming election get the highest number of register member wey wan vote for this year election. Forget, many people don get their PVC and they get wait to use it to chase out bad government from the country.

As the coming election dey so, we supposed to the hand am over to God in prayers. Peso no know how the election go be so. You vote and pray. So that God's will, will be done for the country. Don't stay put because sae you get PVC without handling the country security over to God.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 121

View Profile
February 06, 2023, 09:37:23 PM
 #11

Omor the truth out the matter be say I no get PVC at allllllll.
Because this country matter done tire me ooo make I no lie.
But I go use my hard ain money 💰 support PETER OBI for this election. Even if LABOUR PARTY no share money I go use my own money share give pipo way vote PETER OBI for the poli unit way dey close to me. Because PETER OBI nah good man.
Cantsay
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 590

Bitcoin Casino Est. 2013

View Profile WWW
February 06, 2023, 10:06:52 PM
 #12

Na correct question you ask so and I no think say anybody fit bring better reasons why he or she no go get pvc, as Nigeria stands now na pvc fit help us fight to change things the way we want, but I think the reason why some people no get pvc be say them they fear say even if they go get pvc and they later come vote another person, na waiting the former one's do this new elected one's will also do too, as one yam Don spoil the rest we no know who will come and do better things for us, so my fellow comrades my advice for here be say make we try make our people understand make we choose better person and make Niger change.
Omo me I get excuse o, them start to give the PVC when I no dey close to my polling unit, and I no fit pay money go back oo, cos where I dey now far, and the rate at which them dey sell fuel now just make transport increase, I been dey Der last Xmas o them no start to distribute am I for wait collect, na when I done travel back them dey distribute am,
I no known if them go fit transfer am come the state inset now..bcOs for me going back to my state no possible for now, till late next year.

To me this one nor really be good excuse because I remember the day when I go collect my PVC I see people when come collect PVC for their relatives but the INEC officials be nor wan gree release the PVC but after one or two dem still give them the PVC. So you for fit talk to one person when dey near your polling unit make them help you go collect am for you and if them refuse to release am you fit even facetime the INEC officers make dem for really confirm say nah you really send the person come. The reason why I dey talk this one be say if las las one person when nor fit handle the issue of this kwantry Kon enter power nah we all go suffer am, dem nor go select those when vote from those when nor vote punish nah everybody go gather dey swim for inside the problems. So do well to get your PVC ( if the collection is still on going. ).

Omor the truth out the matter be say I no get PVC at allllllll.
Because this country matter done tire me ooo make I no lie.
But I go use my hard ain money 💰 support PETER OBI for this election. Even if LABOUR PARTY no share money I go use my own money share give pipo way vote PETER OBI for the poli unit way dey close to me. Because PETER OBI nah good man.

This one nai be one of the reasons when dey make me think say most of Peter Obi supporters nah joke, normally I dey for Obi but how person when really dey look for change for naija go dey talk say he nor get PVC? Shey nah magic the kwantry wan take abi nah broom we wan take sweep all the problems throwaway? Before you start rooting for anyone make sure you don do the necessary i.e get your PVC. Because nah only that one nai be your power for this situation so, if you wan bring money enter, those people when you wan go against get times 30 of the money when you wan use support Peter Obi.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 121

View Profile
February 06, 2023, 10:59:18 PM
 #13

Na correct question you ask so and I no think say anybody fit bring better reasons why he or she no go get pvc, as Nigeria stands now na pvc fit help us fight to change things the way we want, but I think the reason why some people no get pvc be say them they fear say even if they go get pvc and they later come vote another person, na waiting the former one's do this new elected one's will also do too, as one yam Don spoil the rest we no know who will come and do better things for us, so my fellow comrades my advice for here be say make we try make our people understand make we choose better person and make Niger change.
Omo me I get excuse o, them start to give the PVC when I no dey close to my polling unit, and I no fit pay money go back oo, cos where I dey now far, and the rate at which them dey sell fuel now just make transport increase, I been dey Der last Xmas o them no start to distribute am I for wait collect, na when I done travel back them dey distribute am,
I no known if them go fit transfer am come the state inset now..bcOs for me going back to my state no possible for now, till late next year.

To me this one nor really be good excuse because I remember the day when I go collect my PVC I see people when come collect PVC for their relatives but the INEC officials be nor wan gree release the PVC but after one or two dem still give them the PVC. So you for fit talk to one person when dey near your polling unit make them help you go collect am for you and if them refuse to release am you fit even facetime the INEC officers make dem for really confirm say nah you really send the person come. The reason why I dey talk this one be say if las las one person when nor fit handle the issue of this kwantry Kon enter power nah we all go suffer am, dem nor go select those when vote from those when nor vote punish nah everybody go gather dey swim for inside the problems. So do well to get your PVC ( if the collection is still on going. ).

Omor the truth out the matter be say I no get PVC at allllllll.
Because this country matter done tire me ooo make I no lie.
But I go use my hard ain money 💰 support PETER OBI for this election. Even if LABOUR PARTY no share money I go use my own money share give pipo way vote PETER OBI for the poli unit way dey close to me. Because PETER OBI nah good man.

This one nai be one of the reasons when dey make me think say most of Peter Obi supporters nah joke, normally I dey for Obi but how person when really dey look for change for naija go dey talk say he nor get PVC? Shey nah magic the kwantry wan take abi nah broom we wan take sweep all the problems throwaway? Before you start rooting for anyone make sure you don do the necessary i.e get your PVC. Because nah only that one nai be your power for this situation so, if you wan bring money enter, those people when you wan go against get times 30 of the money when you wan use support Peter Obi.
Many Nigerian youth done get sense, so now no body go come carry money decive anybody again.
Anybody way go vote because of money want the country to suffer more.
Apart from PETER OBI the plenty money way other presidential candidate get nah to use am cause crisis.
KiaKia
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 854
Merit: 400

Vave.com - Crypto Casino

View Profile WWW
February 07, 2023, 04:33:58 PM
Merited by Davidvictorson (1)
 #14

Omor the truth out the matter be say I no get PVC at allllllll.
Because this country matter done tire me ooo make I no lie.
But I go use my hard ain money 💰 support PETER OBI for this election. Even if LABOUR PARTY no share money I go use my own money share give pipo way vote PETER OBI for the poli unit way dey close to me. Because PETER OBI nah good man.
Me I no trust anybody in this naija, politics dey happen for everybody house self, abi among friends, a bi for churches, the thing wey dey disturb naija dey for everybodi bodi, the difference be say, one person own go pass another person, Peter Obi go still carry money, the prayer wey I dey pray since be say make he just do better.

Lida93 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 599

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
February 07, 2023, 09:07:47 PM
 #15

No offence but the only set of person is I know now that would not have gotten their PVC is the members of Jehovah's witness. The reason being that it is their belief that they should be neutral in politics. Jehovah’s Witnesses remain politically neutral for religious reasons, based on what the Bible teaches. We do not lobby, vote for political parties or candidates, run for government office, or participate in any action to change governments. We believe that the Bible gives solid reasons for following this course.
Read more
I no get any objection to your religious belief or any other person's but one thing I go talk be say, if every other naija person the lament and complain about the harsh situation of tins and how the country is getting worse day by day  abeg make Jehovah's witness people no follow the complain too cos them be part of the Naija problem since Dem dey fold hand dey look no wan involve on deciding who go be their political leaders, becos "bad leaders  take over political positions becos good men sit down and do nothing ". 

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 391

Underestimate- nothing

View Profile WWW
February 07, 2023, 09:08:43 PM
 #16

so as much as prayer is important we actually need to start taking responsibility this is something that will be of help to everyone so taking this election seriously matters a lot, if you sincerely look at what is currently going on, Nigerians know the truth but just because of what they will get from this politicians not knowing that what politicians know how to do best is to take advantage of people that is what they are good at so let us try and get our PVC and also vote right and stay safe.

▄▄███████████████████▄▄
▄███████████████████████▄
████████▀░░░░░░░▀████████
███████░░░░░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░░░░███████
██████▀░░░░░░░░░░░▀██████
██████▄░░░░░▄███▄░▄██████
██████████▀▀█████████████
████▀▄██▀░░░░▀▀▀░▀██▄▀███
███░░▀░░░░░░░░░░░░░▀░░███
████▄▄░░░░▄███▄░░░░▄▄████
▀███████████████████████▀
▀▀███████████████████▀▀
 
CHIPS.GG 
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███
▄███
░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄
▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄
███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███
███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███
███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░██
▀███
░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░██▀
▀███
░▀▄░░░░░░░░░▄▀░██▀
▀███▄
░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀
▀█
███▄▄▄▄▄▄▄████▀
█████████████████████████
▄▄███████▄▄
███
████████████▄
▄█▀▀▀▄
█████████▄▀▀▀█▄
▄██████▀▄▄▄▄▄▀██████▄
▄█████████████▄████████▄
████████▄███████▄████████
█████▄█████████▄██████
██▄▄▀▀▀▀█████▀▀▀▀▄▄██
▀█████████▀▀███████████▀
▀███████████████████▀
██████████████████
▀████▄███▄▄
████▀
████████████████████████
3000+
UNIQUE
GAMES
|
12+
CURRENCIES
ACCEPTED
|
VIP
REWARD
PROGRAM
 
[ 
Play Now
]
Dzwaafu11
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 353

View Profile WWW
February 12, 2023, 10:25:29 PM
 #17

These matter of pvc tire me seriously I went to INEC office to collect my pvc they can't find it I was surprised.
SECOND thing wey go make people to discourage by collecting there pvc now is that how the country they go now some people no go collect they'll say even last vote wey them do, nothing they do for them but to me that one no be reason the main thing now make we try collect pvc and vote better person for good changes..
So right now me personally I no get pvc because they told me that they don't see am.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 752

Top Crypto Casino

View Profile WWW
February 13, 2023, 12:37:25 AM
 #18

Omor the truth out the matter be say I no get PVC at allllllll.
Because this country matter done tire me ooo make I no lie.
But I go use my hard ain money 💰 support PETER OBI for this election. Even if LABOUR PARTY no share money I go use my own money share give pipo way vote PETER OBI for the poli unit way dey close to me. Because of PETER OBI nah good man.
Which support do you fit give when you do get PVC and you are not feeling remorse about that, why do we dey deceive ourselves like this, you believe say your money or social media political analyses fit influence anyone into voting for your candidate when you yourself can not deliver your own vote.
-One of the major set back Peter OBI will have in this election is the fact that he has a large amount of social media supporters,  who are not voters, so the only thing there can deliver for him is just social media hype and popularity without real votes.
-This same thing affected Goddluck Jonathan in the 2015 general election.
-Recently I was having a political discussion with one senior man like that, and this bros na stung Peter obi supporter like yourself, analyzed how Peter obi will transform the economy of the country and settle all our economic problems I was amazed by his level of confidence and in-depth understanding of Peter obi manifesto.
-But the funniest thing I discovered toward the end of our discussion was that he is not an eligible voter, simply because he has done a voter's transfer to his village from Abuja, and he refused to go pick up his voter's card until the time for collections expired.
-At that moment I discovered I wasted my time discussing with an enlightened Nigerian who is not responsible for performing his civic duty as a citizen.
-A Nigerian without PVC at this moment is not permitted to discuss anything as it relates to 2023 or the choice of a candidate to vote for, charity their say begins at home.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!