Bitcoin Forum
May 02, 2024, 02:27:49 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: The hardest January in history  (Read 175 times)
Nobility17 (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 40
Merit: 2


View Profile
February 02, 2023, 11:40:46 PM
 #1

My people una welldone oo, I saw this caption on fb so I decided to share it here. Abeg apart from this year January wey CBN and our Presido carry currency palava put for our system. Una don witness any January wey though reach this year own? Because things happen oo.
Imagine Naira appreciating against the Naira  Grin Grin
Na God go help us sha.
1714660069
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714660069

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714660069
Reply with quote  #2

1714660069
Report to moderator
1714660069
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714660069

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714660069
Reply with quote  #2

1714660069
Report to moderator
1714660069
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714660069

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714660069
Reply with quote  #2

1714660069
Report to moderator
The Bitcoin network protocol was designed to be extremely flexible. It can be used to create timed transactions, escrow transactions, multi-signature transactions, etc. The current features of the client only hint at what will be possible in the future.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714660069
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714660069

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714660069
Reply with quote  #2

1714660069
Report to moderator
1714660069
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714660069

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714660069
Reply with quote  #2

1714660069
Report to moderator
1714660069
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714660069

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714660069
Reply with quote  #2

1714660069
Report to moderator
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 302



View Profile
February 03, 2023, 01:54:58 PM
Merited by Merit.s (1)
 #2

My people una welldone oo, I saw this caption on fb so I decided to share it here. Abeg apart from this year January wey CBN and our Presido carry currency palava put for our system. Una don witness any January wey though reach this year own? Because things happen oo.
Imagine Naira appreciating against the Naira  Grin Grin
Na God go help us sha.

Maybe it will have happen during our grandparents time, if not I never witness this kind of black January before in my life, imagine the beginning of the year started with suffering, but my question here is that,na like this we go dey live for Nigeria? If no be God seriously we for Don lost many lives because of this matter wey dey ground, but my advice for every Nigeria people be say make we dey on prayer because our leaders eyes don close.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Spaceman1000$
Full Member
***
Online Online

Activity: 518
Merit: 153



View Profile
February 03, 2023, 04:32:10 PM
 #3

My people una welldone oo, I saw this caption on fb so I decided to share it here. Abeg apart from this year January wey CBN and our Presido carry currency palava put for our system. Una don witness any January wey though reach this year own? Because things happen oo.
Imagine Naira appreciating against the Naira  Grin Grin
Na God go help us sha.

Omo no be small thing oh, Naira appreciating against the Naira in the POS parallel market oh.

I believe this situation will linger till after election's.

Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
February 03, 2023, 04:57:37 PM
Merited by hugeblack (2)
 #4


No be lie you talk my gee. Since I don become an adult I never see January weh hard reach this one weh we just survive. No fuel, no naira, no security. No serious engagement weh remain for this APC body again like this. No idea again remain for them side. The type of hardship we face in this country reach to make anybody craze for Yankee. E get country weh e go be, omoh everybody go don hit road to protest. The suffering too much for this country. If no be one thing, I for say make better thunder weh wear chukuchuku fire all our leaders and those weh deh support them.
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
February 03, 2023, 05:17:55 PM
 #5

This January just be like when person start school and the teachers wan make the students to dey busy, nah wetin our leaders want us to face this year, them carry this naira exchange take make us busy because this year no be play play year oh. We dy always serious with wetin no need serious attention, the best thing nah to no put date, just allow us to dy spend moni both the new and old note before you know old notes don comot from our eyes but now see as we dy suffer all in the name of getting new moni. Now wey I sap make I use #500 to withdraw #5000, I no follow Biko.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Frankolala
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 700
Merit: 522


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
February 03, 2023, 05:52:58 PM
 #6

My people una welldone oo, I saw this caption on fb so I decided to share it here. Abeg apart from this year January wey CBN and our Presido carry currency palava put for our system. Una don witness any January wey though reach this year own? Because things happen oo.
Imagine Naira appreciating against the Naira  Grin Grin
Na God go help us sha.
This January get as e be,since them born me I never witness this present state of the country wet everything get as e bi. Election mata,na e make tinz be like this since our government dey find all means to manipulate this election.

Normally,January dey get as e be but dis one pass be careful. This present situation make me see the value of fiat currency and make me believe say no currency go fit replace fiat because na fiat currency dey make life go well pass. I no fit wait for this election thing to come pass,make we see front well..

Buhari did this in his last regime as a head of state and the people also passed through this hardship and inconvenience to have access to their own funds,but I don't know if it was on the month of January.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
February 03, 2023, 11:27:07 PM
 #7

Them d talk sae, January d hard for peso if you no plan am well. Em come reach for this January, everything come scatter. Even if you plan am ahead, em go surely caught up with you with the hardship. Na juju be that nah.

As this January come d different be sae, na everybody the experience the sufferness. The rich no d exception for this one cos em d hit them hard like wetin I no know.

I just d pray as we take the suffer this kind cash wahala and bad government, make em lead us to a better place(government). Peso no need to suffer another 8 years again for this country as a Nigerian

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Nobility17 (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 40
Merit: 2


View Profile
February 04, 2023, 12:23:24 AM
 #8


No be lie you talk my gee. Since I don become an adult I never see January weh hard reach this one weh we just survive. No fuel, no naira, no security. No serious engagement weh remain for this APC body again like this. No idea again remain for them side. The type of hardship we face in this country reach to make anybody craze for Yankee. E get country weh e go be, omoh everybody go don hit road to protest. The suffering too much for this country. If no be one thing, I for say make better thunder weh wear chukuchuku fire all our leaders and those weh deh support them.
The thing wey dey be say, the government no dey allow us protest. I never see any successful protest for this country. The end sars protest looked successful but we both know say sars no end, so to me it wasn't successful.
My earnest prayer be say make God no allow any clueless person rule us again.
Jaycoinz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 152


God is All


View Profile WWW
February 04, 2023, 07:39:06 PM
Last edit: February 04, 2023, 10:34:43 PM by mprep
 #9

My people una welldone oo, I saw this caption on fb so I decided to share it here. Abeg apart from this year January wey CBN and our Presido carry currency palava put for our system. Una don witness any January wey though reach this year own? Because things happen oo.
Imagine Naira appreciating against the Naira  Grin Grin
Na God go helha.
  My brother e tire me self, but make we just manage am snice country wey we day na funny and confused people day rule is.



My people una welldone oo, I saw this caption on fb so I decided to share it here. Abeg apart from this year January wey CBN and our Presido carry currency palava put for our system. Una don witness any January wey though reach this year own? Because things happen oo.
Imagine Naira appreciating against the Naira  Grin Grin
Na God go help us sha.

Maybe it will have happen during our grandparents time, if not I never witness this kind of black January before in my life, imagine the beginning of the year started with suffering, but my question here is that,na like this we go dey live for Nigeria? If no be God seriously we for Don lost many lives because of this matter wey dey ground, but my advice for every Nigeria people be say make we dey on prayer because our leaders eyes don close.
  For Nigeria to better na to remove all the confused set of people from office.




No be lie you talk my gee. Since I don become an adult I never see January weh hard reach this one weh we just survive. No fuel, no naira, no security. No serious engagement weh remain for this APC body again like this. No idea again remain for them side. The type of hardship we face in this country reach to make anybody craze for Yankee. E get country weh e go be, omoh everybody go don hit road to protest. The suffering too much for this country. If no be one thing, I for say make better thunder weh wear chukuchuku fire all our leaders and those weh deh support them.
.
  For Nigeria who fit go protest dem go just kill every body and nothing go still happen our prayer be say make God no give us funny people as leaders again.

[moderator's note: consecutive posts merged]

SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 703



View Profile
February 04, 2023, 09:10:42 PM
 #10

January dey always be like say e hard because of the many expenses of December. This one in particular choke because of the fuel price and scarcity of naira notes. Na who get dollar account dey enjoy now cos you fit go withdraw your dollar inside bank no wahala them go gladly change am to naira for you if you no like their rate you fit go meet aboki.
@jaycoinz I won use this opportunity take welcome you to the forum and our local board. Abeg read the forum rules, no take am lightly cos e go help you well well for here. This pattern of posting way you do so dey against the rules so try adjust am together.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 180


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
February 04, 2023, 09:33:38 PM
 #11

For me, I don't think January was that hard, instead, February is. January was all about making the changes and forcing the citizenry to accept the new policies.
Although many things happen for January sha, but the reality is that we have not even gotten to the hard part yet.
The hard part for me is the elections, accepting the results and the changes in policies that the citizens will have to adapt to again by hook or by crook.

Nobility17 (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 40
Merit: 2


View Profile
February 04, 2023, 10:19:23 PM
 #12

January dey always be like say e hard because of the many expenses of December. This one in particular choke because of the fuel price and scarcity of naira notes. Na who get dollar account dey enjoy now cos you fit go withdraw your dollar inside bank no wahala them go gladly change am to naira for you if you no like their rate you fit go meet aboki.
Concerning the bolded point, I no really agree with you. Even people wey get dollar account no get joy because to change am na issue. Abi Naija dey accept dollar for normal transactions?? We just pray this whole issue resolve.
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
February 04, 2023, 11:28:58 PM
 #13

My people una welldone oo, I saw this caption on fb so I decided to share it here. Abeg apart from this year January wey CBN and our Presido carry currency palava put for our system. Una don witness any January wey though reach this year own? Because things happen oo.
Imagine Naira appreciating against the Naira  Grin Grin
Na God go help us sha.

This January get as e be,since them born me I never witness this present state of the country wet everything get as e bi. Election mata,na e make tinz be like this since our government dey find all means to manipulate this election.

Normally,January dey get as e be but dis one pass be careful. This present situation make me see the value of fiat currency and make me believe say no currency go fit replace fiat because na fiat currency dey make life go well pass. I no fit wait for this election thing to come pass,make we see front well..

Buhari did this in his last regime as a head of state and the people also passed through this hardship and inconvenience to have access to their own funds,but I don't know if it was on the month of January.

Well... As we dey come of age small small dey understand things we don experience something similar during GEJ regime when them remove fuel subsidy and that was in January wey be say people wey travel go flex Christmas & new year no come get money for transport to return back to their base. But this year own tie rapper. It started in december with fuel scarcity, then enter gear one with naira scarcity, hike in transport fees and foodstuffs follow, now e don enter gear 2 and small small the masses don they react as we dey see on social media how a man undress the cry for bank make them give am him money, how people break into a bank in broad day light and vandalize cars, ATM machines, security doors, computers etc. I just hope say our yeye government don get the message and make them do something about it very fast make e no get to another level like the ENDSARS protest.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110



View Profile
February 05, 2023, 11:27:45 PM
 #14

For the first time in our history way we dey suffer 2 very devastating things at once. Way person go get money and e no even fit use am satisfy want because of e no get access and fuel just dey sky rocket. E con dey like say, we go back into the middle ages but even then, difference dey pass now. At least then, of you get money, you go enjoy but now, even royal highness dey fine filling station way e go buy fuel cheap. People dey naked for bank with plenty plenty display them.

E no good o, e no good to dey push people go extreme like this and we Nigerians too, make we no over react con do watin go stand wait for us in the future.  We gats dey apply caution and reason to the way we tale dey follow up the matter.

Na why centralised system no be the best way for our current civilization. Person fit trample om people and nothing go happen. When they aren't feeling the effect, it's not regarded as an issue.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Nobility17 (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 40
Merit: 2


View Profile
February 05, 2023, 11:34:43 PM
 #15

For the first time in our history way we dey suffer 2 very devastating things at once. Way person go get money and e no even fit use am satisfy want because of e no get access and fuel just dey sky rocket. E con dey like say, we go back into the middle ages but even then, difference dey pass now. At least then, of you get money, you go enjoy but now, even royal highness dey fine filling station way e go buy fuel cheap. People dey naked for bank with plenty plenty display them.

E no good o, e no good to dey push people go extreme like this and we Nigerians too, make we no over react con do watin go stand wait for us in the future.  We gats dey apply caution and reason to the way we tale dey follow up the matter.

Na why centralised system no be the best way for our current civilization. Person fit trample om people and nothing go happen. When they aren't feeling the effect, it's not regarded as an issue.
It's devastating, na why I just dey pray say make we get am right this time cuz e no go funny oo, another 8 yrs of disaster! I just hope this thing ends soon.
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
February 06, 2023, 08:11:34 AM
 #16


E get country weh e go be, omoh everybody go don hit road to protest. The suffering too much for this country.
.
For Nigeria who fit go protest dem go just kill every body and nothing go still happen our prayer be say make God no give us funny people as leaders again.

That is the thing. Nobody want to expose himself because of demonstration and you no go blame anyone for that. If you come out to protest those idiots go say those of us weh come out to protest be either Unknown gunmen, or bandits, or opposition members or cultists. They must find something to nail you. This country don go very bad to the point na only miracle got fit to reverse am now.
Enjoyment
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 25
Merit: 0


View Profile
February 06, 2023, 09:25:35 AM
 #17

This is the hardest January ever i have seen, because apart from changing of new naira notes,
We still have fuel scarsity all over the country,

Is true that we do have the scarsity of fuel every year but i have never seen it have never reach to the extent I am seeing it this year.
Federal government should do something about this to make the situation of its citizens better.
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 80

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 06, 2023, 04:42:53 PM
 #18

Normally January dey always hard shall, but our government and CBN still add to the hard ship of this January,I no know why Dem go dey use everything dey use play politics, this politicians and CBN know wetin Dem dey do, if not na why be say na during this election period Dem go dey change currency, now outside the change of currency sef, everything jus dey very cost now, because of the high cost of fuel, transportation, food stuffs, and other commodities jus dey very cost now, I don really tire oo, cos na we wey be citizens dey always suffer am,e no dey affect this Politicians dem

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
February 07, 2023, 12:37:36 PM
 #19

No be lie oooh, this is the hardest January I have ever seen ooh since I was born, imagine person don spend money wey e get for Christmas hoping say this January na to start hustle tight na him government come carry their matter come ooh, imagine say you fixed your wedding by this kind period maybe two days to go before this thing come up na fuck up na, I no know wetin we do our leaders wey make them hate us reach like this, them they find every means to wipe all the poor mases come for this world or what, but God pass them.. I the hear other countries they say I am proud of my country, but for Nigeria are you proud of it..
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
February 09, 2023, 07:11:43 AM
 #20

No be lie this January hard wella, normally January dey hard but this January wey just pass hard, becos even when you get money for account you still no fit use am, price for everything just high coupled with fuel scarcity, if not for anything fuel scarcity and naira scarcity no dey really after other January's and na this one be the first wey they encounter the both scarcity at once, queue everywhere from filling station to bank and PVC collection, stress just full am.

Many people hungry this January both people wey get money and people wey no get, them follow Hungry.
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!