Bitcoin Forum
May 03, 2024, 12:45:41 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Naija election without rigging  (Read 104 times)
Belarge (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 80

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 06, 2023, 07:35:39 AM
 #1

My country people una know say election go soon take place for naija, I want make we discuss this matter,

Wetin we go fit do wey go make rigging no dey for this forth coming election?

Abi e mean say naija no fit do election wey rigging no go dey?

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
1714697141
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714697141

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714697141
Reply with quote  #2

1714697141
Report to moderator
TalkImg was created especially for hosting images on bitcointalk.org: try it next time you want to post an image
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 442


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
February 06, 2023, 09:12:31 PM
 #2

My bro the matter for the country don tire me especially with respect to election matter them  and I dey always get the feeling say this rigging matter no go stop anytime soon and since this politicians always know how to cut their corners.
One of the ways wey rigging fit reduce na if electronic voting don dey implemented and transparent. Except say them do things, I no sure say the rigging for election go stop anytime soon and one thing I don also notice be say e come be like say this rigging mentality already dey instilled in us even at every little opportunity an election is to be conducted both in churches and in schools, you'll see that the contestants are always seeking for all means to com out the best candidate even if it means rigging.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 112


View Profile
February 06, 2023, 09:22:39 PM
 #3

My country people una know say election go soon take place for naija, I want make we discuss this matter,

Wetin we go fit do wey go make rigging no dey for this forth coming election?

Abi e mean say naija no fit do election wey rigging no go dey?
To me I don't think rigging can't stop for know because it's a bit late.
Just think about the end sars protest, what happened? Nothing.
This country (Nigeria) and the next election dey for God hand✋.
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
February 07, 2023, 05:10:26 AM
Merited by fillippone (2)
 #4

Sometimes I dy ask myself if we think say we fit arrange election without small touch of rigging even legit rigging go follow. And make we no think say rigging go stop today or tomorrow or next election time, nah something wey no be even here e dy happen self oya check oyibo them nah them no dy rigging election? Abeg as long as nah election rigging go put body if not election no go go well, e be like sickness wey come with election. They no fit do with the other (I mean election and rigging A.K.A wayo).

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
February 07, 2023, 01:31:25 PM
 #5

Nothing peso go fit do to stop rigging wey d happen for country. The only thing wey you go fit do as country man, nah to cast your vote and wait still the votes counts in your unit are being counted on by the INEC officials and you take record of am. Any other thing apart from that I no know ooh.

As this our country d so. Nothing peso go fit do stop rigging wey d happen for the country during  election time. We d think sae introduction of electronic voting go stop am, but still yet em no stop am. Our politicians still find ways to maneuver am by overvoting and changing of figures to their favor to win elections. You know how this country d so, if you d for party wey d run the country, and you do overvote to win election, you no get wahala but if you d another party and you do over voting and INEC to find out, you don lose be that cos INEC go talk sae you use woroworo to win the election.

As for this forth coming election d so, the high rate of rigging go minimized due to how INEC programmed this year electronic gadget for voting. Wetin peso d afraid of na make hackers no hack into INEC system cos INEC don d complain how hackers are trying to hack into their INEC portal server

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360


Underestimate- nothing


View Profile WWW
February 07, 2023, 08:16:03 PM
 #6

My country people una know say election go soon take place for naija, I want make we discuss this matter,

Wetin we go fit do wey go make rigging no dey for this forth coming election?

Abi e mean say naija no fit do election wey rigging no go dey?
one thing am loving about this period is that even the president is coming up with strategies to stop vote buying but the problem now is that politicians will try their best to still buy votes and the BVAS idea by the federal government is not a bad idea even the presidential candidates are worried no one is certain about their victory,  I actually salute the president on his effort in this election. please the most important thing is that lets stay safe.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 302



View Profile
February 08, 2023, 12:10:02 PM
 #7

My country people una know say election go soon take place for naija, I want make we discuss this matter,

Wetin we go fit do wey go make rigging no dey for this forth coming election?

Abi e mean say naija no fit do election wey rigging no go dey?

We fit run election in Nigeria without rigging but our minds are not the same, people are in Nigeria that don't know what they mean by election, mostly people sell their vote, but what we can do to avoid rigging of election in Nigeria now is cooperation between ourselves because if we did not cooperate my brothers, nothing we fit do because with our cooperation even when their are planing to do it they will think about it.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675


View Profile WWW
February 08, 2023, 01:28:17 PM
 #8

My country people una know say election go soon take place for naija, I want make we discuss this matter,

Wetin we go fit do wey go make rigging no dey for this forth coming election?

Abi e mean say Naija no fit do election wey rigging no go dey?
According to the exiting electoral law and practices, election rigging is impossible as long as we still entertain Manual voting, this is so because the Inec as the electron body is corrupt and if the system is weak, there will take advantage to abuse the system and the only way to eradicate election ringing is through.
-In total migration of voting systems into electronic voting,  this is the same systems being used by other democratic states such as the USA and the rest of the other true democratic states.
-Remove party symbols from electoral materials and replace them with pictures of the aspirants to avoid mistaken votes.
Spaceman1000$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 154



View Profile
February 08, 2023, 03:22:48 PM
 #9

Omo this particular election, I believe say rigging no go dey too paramount because the new electoral act way INEC put for place don reduce the opportunity of Electoral malpractice like over voting, using of incident forms. The only loophole way dey now na vote buying, but FG don dey try to do something about that one, way people no fit go bank withdraw long sum again and also the use of old naira notes during the election period.

CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
February 08, 2023, 07:30:19 PM
 #10

My country people una know say election go soon take place for naija, I want make we discuss this matter,

Wetin we go fit do wey go make rigging no dey for this forth coming election?

Abi e mean say naija no fit do election wey rigging no go dey?
I feel so bad that few weeks before presidential election, things have to be this hard the way it is today, because I literally can't count the number of times I have gone to bank A.T.M just to get cash and couldn't get any simply because no cash is available, and to make things worst, P.O.S agents now charges 20% of our funds for withdrawal.

So for me, this forth coming election will be the worst and most eye-opening presidential election ever conducted in the history of this country, as many persons will be force to engage in our collective responsibility of choosing the right candidate by casting their votes, which has never been so before as people do always think votes don't count, due to ballot box rigging and other electoral crisis perpetrated by party loyalist.

So in this year's election, the only way we can fight rigging of election is if INEC officials can be truthful to themselves by conducting a free and fair election, while citizens be truthful to themselves by only voting to the right candidate of their choice and avoiding any form of rigging

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Dewchim
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 57
Merit: 0


View Profile
February 08, 2023, 07:32:16 PM
 #11

My country people una know say election go soon take place for naija, I want make we discuss this matter,

Wetin we go fit do wey go make rigging no dey for this forth coming election?

Abi e mean say naija no fit do election wey rigging no go dey?

I think appropriate turn out of voters on the election day will play a very important role in this election because politicians always took the advantage of low turnout in every election in Nigeria, if people can come out and vote in there numbers and protect their votes, rigging we will be reduce by 70%
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
February 08, 2023, 08:44:23 PM
 #12

Yes oooh,two weeks to go,, well my dear there's nothing too hard for the Lord to do,we still have an opportunity to correct our error and if we failed to correct our mistake now that means we are to undergo another 8years of hardship and that maybe highest among others,but if we can stand strong and say no to vote buying and stop selling our PVC,by so doing we will get a credible election in this forthcoming election.. again it's possible for us to conduct election without rigging it in Nigeria, it's very possible especially now that the youth have started to go against them by refusing to be used in a election day,and have agreed to come out and vote for the preferable candidate and turned out is one of the major role and say no to bribe and corruption, I think they will be no rigging in this forthcoming election..
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 673



View Profile WWW
February 08, 2023, 10:13:45 PM
 #13

My country people una know say election go soon take place for naija, I want make we discuss this matter,

Wetin we go fit do wey go make rigging no dey for this forth coming election?

Abi e mean say naija no fit do election wey rigging no go dey?

We don dey hope for dis kind election to happen without rigging for long now but with the way tins still dey go dis year, rigging election will be very much possible. Just relate the matter of new currency to am, the money dey those big politicians hand wey dem wan use rig elections. We just dey pray make such no happen oo, even though we no fit avoid am, make e dey minimal this time around.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!