Bitcoin Forum
May 02, 2024, 06:51:03 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Our hospitas dy do our sick piple well or not? Wetin be your take?  (Read 204 times)
Sexylizzy2813 (OP)
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
February 07, 2023, 04:48:19 AM
Merited by Symmetrick (10), Die_empty (4), CryptopreneurBrainboss (3), dbc23 (2), Dunamisx (2), Majestic-milf (2), Promocodeudo (2), DdmrDdmr (1)
 #1

Our health sector nah place wey I been think say go really help sick dying piple for this our contri but when e vex me pass nah when them make me lose person wey I no fit forget even if I dy inside hurri. How doctors go see person wey dy die or wey wan die the first thing to ask nah moni, go to the cashier and pay this sum of amount like say them use moni take create the person, I see no reason why moni go come first before human being life.
And if you pay the moni and them see say them no fit revive (abeg sorry I no know how I take speak that English) I mean if them no fit keep that sick person alive nah to ask you to go do another thing wey concern moni make e be say them collect you finish. When my fada die for one hospita for PH here, them know say no way oxygen just dy do off and on like NEPA light wey no get current but them still collect 20k even send my broda to wear gloves, them make the guy become doctor by force.

Another annoying thing be say the oxygen wey them get no even fit hold person life till the next day, I no understand if nah gas them refill half way. E get some hospita wey you go enter but when you dy come back nah maleria you go carry come back. Who I wan blame for so many lives wey don kick pocket all in the name of feeling less concern by doctors and nurses? Becos I no go say nah government oh becos government no go say as doctor make you first collect moni before you treat person wey him mata serious pass to change old notes or to even get fuel, nah life first and doctors get plenty explanation to give us why them choose moni over life.

I no wan talk again, make una tell us una experience, why all these things dy happen for hospita and who we fit hold say nai be the cos, na government or the doctors... Make una chuk mouth...

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
According to NIST and ECRYPT II, the cryptographic algorithms used in Bitcoin are expected to be strong until at least 2030. (After that, it will not be too difficult to transition to different algorithms.)
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
EarnOnVictor
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 602


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
February 07, 2023, 08:13:40 AM
Merited by hugeblack (1)
 #2

Judging by the situation we found ourselves in Nigeria, I will like to limit my reply to the professionalism of doctors and other healthcare practitioners in the country and shy away from the availability of resources needed to dispense their services because it's not their fault.

I'm particular about the experts in the field because their actions say many of them are just there for the money and job security, not for professionalism and care for life. I say this based on experience, there is too much lackadaisical attitude of our doctors especially, yet a few are passionate about the job and will do anything to save lives.

A lot of lives are being lost daily due to the negligence of doctors, and many view life as worthless to them. But you will see them protesting only on little matters since they have lost the core value of the profession.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421



View Profile
February 08, 2023, 11:53:43 AM
 #3

You are absolutely correct mate. I wonder if these set of medical practitioners do have conscience at all, if truly  they have passion for the job they are doing or they are just there for the money and job security just as OP has said. I wonder if they really do have sober reflection of their ill act everyday after their activities at all. I am beginning to see them as heartless and careless about human life because their approach to victims upon admitting them to their various hospital is something else. You can imagine a doctor telling you to make deposit of money before they touch a patient in the hospital and meanwhile the patient is at the point of death and needs utmost medical attention. People have lost their loved ones  as a result of this nonchalant attitude of medical doctors and it is very bad that  our nation is in such a state where the health sector no longer cares about life and this has made the health workers too not to care about their patient anymore only those who give them extra tip that they show concern. It has gotten so bad now that the health system is deteriorating. No wonder our Political class and the power that be are all flying abroad for their medicals. The worst of it all is that allowance due, salary increment, promotion and recognition due the health workers are not accorded them so hence their actions and inaction's. It is a pity that our health sector has gotten to this point of medical criticality and callousness.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
February 09, 2023, 01:39:57 PM
 #4

Nothing wey we no go see for this country Nigeria oooh,my dear, normally hospital na were hope be dey for person wey the sick in olding days,but nowadays moni don spoil everything for this country.how person wey The sick go come hospital for treatment in a government hospital, The doctors or the nurses go tell you say go and get card first before them go attend to you, woman wey dey labour go come with pain and maybe the labour start am for were she go church and she manage rush reach hospital and weting them go ask am be say wey your material or else we no go attend to you,some people go carry their children come hospital for treatment and weting the nurse or doctor go talk be say na because say na government hospital na e make you pack all your children come.my question be say,

1) card and person life which one dey important pass
?
2) woman wey dey labour and she rush come hospital and she didn't come with her material and they no won attend to am, The material wey dey for hospital na which people get that one,na nurse or doctor abi na government get for the mases to use in a time like this,

3) government hospital e get people wey the build am, and e get number of children wey them write down say na one family fit Carry come for treatment..
All this na the fault of our leaders because them don't care about the people there are ruling what they are after is stealing the public funds and traveling to abroad for their treatment and their family, and that is why all this nonsense is happening here in Nigeria, because if to say them dey receive treatment here them for know all this,you can imagine were government hospital go tell you say them no get one particular drug say make you go buy am outside in individual pharmacy or chemist, I come dey Wonder weather individual and government who get money pass, what a shame to our leaders who travel abroad claims they are the Nigerian leaders shame on you All,get your PVC this time around we are going to prove to the world that enough is enough.
Belarge
Member
**
Online Online

Activity: 406
Merit: 80

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 09, 2023, 04:33:47 PM
 #5

This problems dey happen mostly in government hospitals and not Private hospital, though I been get one doctor friend like that wey dey always help people wey Dem rush come hospital, but wen Dem don receive treatment finish, for Dem to pay for the drugs and injections used on Dem go be problem, say sometimes when Dem  don delay the payment, the hospital dey deduct the money from him(doctor) monthly salary, say now anybody wey Dem carry come, if na him dey on duty say Dem must make deposit before him go start treatments, so I feel say some of this hospitals dey react based on how other patients don treat dem,

But e no mean say Dem no go help people wey dey at the point of death, to me the way Dem for dey do am be say, if Dem bring patient come hospital, and money no dey with the patient or his/her people to pay, make the doctors no worry make Dem treat the patient first, but Make this patient or his/her sign a written agreement or something like under taking say en go surely pay after treatments..

My people na so I see am oo

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
BIT-BENDER
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 702



View Profile
February 10, 2023, 08:35:45 PM
 #6

Honestly the Hospitals in Nigeria and even the mode of health care in the country is an embarrassment, it’s fast becoming risky to actually seek medical care for Nigeria.

I Dey the medical line and from my experience I fit tell you first hand that the health sector don collapse. The hospital this days are under staffed, poor equipment, no government support and it keeps getting worse, that why we need to vote wisely this year.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Broadanbig
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 117



View Profile
February 10, 2023, 09:58:26 PM
 #7

Our  health institution useless and good for nothing. Even the traditional health institution and native doctors don better pass the English health institutions for we country. As you see so some people don begin patronize the traditional herbal health institution pass the oyibo own because of the state affairs wey dey go on there. The rate at which people dey die for you their don dey alarming. The doctors and nurses no get love for human life at all. Them no send you, them no see you all wetin Dem dey after na their pocket and their Belle. Of you dey die e no concern them, Dem go even tell you to make deposit first before them go touch your perso. Them no get joy at all. The situation dry very alarming and worrisome. Our government too no send at all as e be say Dem dey go abroad go do their medical checkup so that one no concern them wether the health sector good or not Dem no want to know.

SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 703



View Profile
February 10, 2023, 11:01:33 PM
 #8

No be only naija. Even for UK, them dey complain about the state of their health sector. For here, public hospitals no dey try at all, the doctors and health workers there no even send you if you dey die or not. Last year I was in and out of the hospital, general hospital in Warri omo these people stress me. The doctors dey refer me to their own private hospital for treatment, at first I refuse because I know say the private hospital go dey expensive but when I see say them nor dey give me face. Nobody tell me before I go private hospital, even though  the cost dey higher the kind attention them go give you dey way better than public hospital.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
February 10, 2023, 11:51:30 PM
 #9

I no wan talk again, make una tell us una experience, why all these things dy happen for hospita and who we fit hold say nai be the cos, na government or the doctors... Make una chuk mouth...

Sometimes I no dey blame this doctors for the way dem dey do for this country, you see say Nigerians are very dishonest people and dey can take advantage of any situation without considering how e go affect the other person. I dey see situation when people abandoned their family members for hospital and now imagine in a situation when dey never pay doctors, who go come take care of those bills and how the doctors go take feed their family. We no get a better health insurance wey be say the government fit dey pay for every sick person and dey collect the money small small from their salary.

Something make we no dey too look outside dey think say foreigners own better because even dem no dey treat people if dem no get health insurance. I understand say some doctor own bad as na pure wickedness dem dey do. If dey see person for critical condition, atleast dem fir try stabilized the person before dem begin dey ask for bills to continue and no be dis one wey dem no go touch the person at all. And another thing wey dey worry me na when gun wound come and dem dey request police report abi wetin I no understand before dem fit operate the person. Na dat particular one dey vex me die.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Sexylizzy2813 (OP)
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
May 05, 2023, 02:28:40 PM
 #10

Before I hate hospital like mad but after wetin happen to me for hospital I just cut cap go them, but no be just hospital oh I mean private hospital. There own package go well, them dy attend fast fast like the way bet slip dy take cut, but the pay no be here.
I no just know why private charge pass but they get the job done than the "I don't care" government hospital. Well this matter never get cure yet.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421



View Profile
May 05, 2023, 03:37:41 PM
 #11

Before I hate hospital like mad but after wetin happen to me for hospital I just cut cap go them, but no be just hospital oh I mean private hospital. There own package go well, them dy attend fast fast like the way bet slip dy take cut, but the pay no be here.
I no just know why private charge pass but they get the job done than the "I don't care" government hospital. Well this matter never get cure yet.

They act fast because they are private clinic and are rendering services for your payment. Unlike the public hospitals where there are no spaces, care and comfort.  As you have said private and as their name implies, they are commercial hospital built for business purposes and profit making so they must be at their very best and professionally engaging their clients and patients on satisfactory service delivery.

This will continue until the government live up to their expectations making all and employee f it o xx nec

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Framelover
Member
**
Offline Offline

Activity: 130
Merit: 10


View Profile
May 14, 2023, 07:48:40 AM
 #12

Our health sector nah place wey I been think say go really help sick dying piple for this our contri but when e vex me pass nah when them make me lose person wey I no fit forget even if I dy inside hurri. How doctors go see person wey dy die or wey wan die the first thing to ask nah moni, go to the cashier and pay this sum of amount like say them use moni take create the person, I see no reason why moni go come first before human being life.
And if you pay the moni and them see say them no fit revive (abeg sorry I no know how I take speak that English) I mean if them no fit keep that sick person alive nah to ask you to go do another thing wey concern moni make e be say them collect you finish. When my fada die for one hospita for PH here, them know say no way oxygen just dy do off and on like NEPA light wey no get current but them still collect 20k even send my broda to wear gloves, them make the guy become doctor by force.

Another annoying thing be say the oxygen wey them get no even fit hold person life till the next day, I no understand if nah gas them refill half way. E get some hospita wey you go enter but when you dy come back nah maleria you go carry come back. Who I wan blame for so many lives wey don kick pocket all in the name of feeling less concern by doctors and nurses? Becos I no go say nah government oh becos government no go say as doctor make you first collect moni before you treat person wey him mata serious pass to change old notes or to even get fuel, nah life first and doctors get plenty explanation to give us why them choose moni over life.

I no wan talk again, make una tell us una experience, why all these things dy happen for hospita and who we fit hold say nai be the cos, na government or the doctors... Make una chuk mouth...
Chaii,.. senior, me follow sympathize wit u say this kwekwe health system for we country contribute say ur loved one take go overboard. E no make sentences make person choose money over human life nd health workers for prioritize make dem give the best care to patients.
But d tin be say, we for understand say d matter wey I talk about be plenty nd complex. Even though some health workers fit do tins wey no good or chop money instead of make dem take care of patients well, e no make waaw to blame all d doctors and nurses sake of say d system no dey work well.
The system get plenty issues wey be say e get something wey make e no balance like money wey no plenty, bad infrastructure wey we no dey upgraded plus sef people no dey train doctors and nurses well. To fit solve these wahala, e go need make government, health workers plus people wey dey inside d country wey we all go come together.
We gats make sure say we dey fight to make d health system better and hold anybody wey do any bad thing accountable (cuz Health is Wealth and we no suppose take am de play ten-ten), Plus make we dey go health facilities wey we know say dem good so that we go fit get good health care when we need am.
Me dey salama for u say U bring up this Mathias make we all chuk mouth cuz this topic na ogbonge one wey we need put our Irene 👀 for.
Once again senior, so sorry for your loss nd me de pray make Baba God give U nd Urs the fortitude to bear d loss nd comfort Una
Sharp 📌

⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣    ⬣     C O M B O     ⬣    ⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣
A leading provider of scaling solutions for Web3 game developers
|      Twitter      |    Telegram    |     Discord     |     Medium     |      GitHub      |
Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 233


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 16, 2023, 12:03:41 PM
 #13

Our health sector nah place wey I been think say go really help sick dying piple for this our contri but when e vex me pass nah when them make me lose person wey I no fit forget even if I dy inside hurri. How doctors go see person wey dy die or wey wan die the first thing to ask nah moni, go to the cashier and pay this sum of amount like say them use moni take create the person, I see no reason why moni go come first before human being life.
And if you pay the moni and them see say them no fit revive (abeg sorry I no know how I take speak that English) I mean if them no fit keep that sick person alive nah to ask you to go do another thing wey concern moni make e be say them collect you finish. When my fada die for one hospita for PH here, them know say no way oxygen just dy do off and on like NEPA light wey no get current but them still collect 20k even send my broda to wear gloves, them make the guy become doctor by force.

Another annoying thing be say the oxygen wey them get no even fit hold person life till the next day, I no understand if nah gas them refill half way. E get some hospita wey you go enter but when you dy come back nah maleria you go carry come back. Who I wan blame for so many lives wey don kick pocket all in the name of feeling less concern by doctors and nurses? Becos I no go say nah government oh becos government no go say as doctor make you first collect moni before you treat person wey him mata serious pass to change old notes or to even get fuel, nah life first and doctors get plenty explanation to give us why them choose moni over life.

I no wan talk again, make una tell us una experience, why all these things dy happen for hospita and who we fit hold say nai be the cos, na government or the doctors... Make una chuk mouth...

Who no get money for this life, especially for Africa, and particularly for Nigeria, I believe say bad thing do am. Because to get quality healthcare, dey very expensive anywhere in the world. So i believe say na em make  governments all over the world dey build them own hospitals. I de reason say for developed countries, people fit to go for government hospital and get better healthcare treatment. But for naija, no be so, dem go tell you the medicine wey go buy, so if you no fit to afford to buy am, dem go abandon the patent. If em die, e no concern dem. And the attendants for our government hospitals dey de very rude. Coming to private hospitals, dem no send you, na business dem open, just like other businesses anywhere. Before dem go admit any sick person you must make deposit first, even if the person dey die, e no concern dem. As the treatment dey progress, dem go dey demand for more money, so the moment money stop to enter, treatment go also stop.

I believe say our doctors and our hospitals in general, dem no dey too try, because to save life na I'm suppose be their main priority. I know say e dey important to pay for their services, because dem get family to feed too. But the profession wey dem choose demand say make dem go put human life first before money.

Belarge
Member
**
Online Online

Activity: 406
Merit: 80

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 21, 2023, 11:27:26 AM
 #14

E no dey advicable say doctors go dey first dey ask for money before attending to patient wey need help for hospital or at a dieing state, dem supposed attend to Dem before asking for money or something, but in another run too, some persons wey their people wey doctor don help for hospital no dey try at all when doctors don attend to their people finish, plenty of Dem no dey gree pay again and e dey bring issues,
I get one doctor friend like that wey dey always help people like that but en come stop say because plenty people no dey keep their promises when dem don treat their people finish and na him go come dey pay from him salary, and plenty of Dem wey be say their person come Kuku die in the process, him wey be doctor no go even get mind to ask Dem for money for treatments, na him go still carry him own salary pay at last, so nai make en stop to treat people without a deposit..
Me shall come get small understanding with am shall, nai make person just need to pray to get money incase we find ourselves in any condition wey money dey needed urgently, so we can pay and have peace at last...

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
May 21, 2023, 06:00:33 PM
 #15

The death of a love is one of the most painful thing that can ever happen to any individual, most especially at a tender age. So i'm very sorry say you have to pass through what I passed through early 2019 when my mumsy also died in the hands of all this our "I don't care" Port Harcourt doctors, most especially for "B.M.H" wey my mumsy been pass-away after we got transferred from "Save A Life Hospital" when we noticed her health was getting worse and yet hospital bills running into multiple 5 figures. And we thought maybe going to government hospital go dey cheaper not knowing say na death we dey go meet due to doctors love for money first and carelessness.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
July 21, 2023, 05:54:34 PM
Merited by hugeblack (1)
 #16

1st d huspitals & d docs no dey try @ a tym of attending 2 emagencies bt d truth be say, our govt 4get 2 c us d masses as humans way dey occupy dis world & as like say we dey dis World 2geda wit dem, dem c us as option if nt, propa laws suposed @ a tym like dat of atendin 2 emagencies.

D only regulating & supavising intrest d govt gt 4 dis own govt structures na 2 generate moni as num. 1 tin. If nt, na life n genera dem 4 put 1st.

If govt fit support d Private huspitals, mandate dem 2 seek life b4 moni with activ measurs, tins 4 beta at tyms of emagency attentions.
Som privat huspitals dey look am say dem need make gain dia cuz na businez e b.

At tyms 2 dem dey c am say u no go gree pay ur bills if dem no fit revive ur dying or died pesin u carry com.

Som conscience Docs dey shaa.

My mom don dey UPTH huspital 4 1mnth + wit my nephew way dey on lucamia bt she need com bak hous 2 treat ha self cuz she go get malaria dia.

Hw dem go dey ask patients 2 dey slip wit moskito net?
Y nt kip d enviromnt clin & hyginic 2 kip beta health?

Govts no dey c all dos tin?

Imagin a sense way dem go shoot pesin gun, take d pesin 2 huspital while d pesin dey die, Docs go dey ask 4 polis repot accordin 2 govt order.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!