Belarge
Member
Offline
Activity: 392
Merit: 78
Eloncoin.org - Mars, here we come!
|
|
February 15, 2023, 10:20:33 AM |
|
The redesigning of naira notes no get any advantage, politicians and CBN dey use this process dey play politics, no be the redesigning of naira notes be our problems for naija, no be say the value of the naira even add, no be the new naira notes even dey better than the old naira notes, so what is the need for the redesigning?
The people wey dey at the top know the needs of the citizens but Dem know want attend to am, instead Dem dey go redesign naira notes wey don make people dey suffer, money scares everywhere, person go get money for bank en no go fit withdraw am, for my area now Dem no dey collect old notes again, and no be say we dey even see the new notes,
Omoh the redesigning of naira notes no get any advantage at all.
|