Ah! Na u first create thread on d matter o!
Guy, remain small I 4 don enta u say, why u go dey raise matter way persn don raise b4. As I cari eye look up mak I 4 see dat of thread creation, na em I notice say, na u first create create thread 2 raise d matter up although, Marykeller own
Link get belle pass ur own shah.
D reason no too far shah. Na anoda means 2 fight corruption, 2 useless ransom moni way does bad boys nd girls don collect frm Nigerians, 2 mak sure say election malpractice dey at a minimum nd 2 waste moni way politicians don duck somewhere. So if any of dem fall put to change am, dem fit track nd ask questions through d efcc.
D wahala be say, na dem go stil use dere hand spoil d plan.
Last last, abeg, mak we no dey raise matter way already dey 4 d board, e no soft like dat.